text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
lmfao you wey no fit open eyes wella wan go pilot school tearssss | negative | train |
all of una wey dey choir please dont come do show off | negative | train |
lammyng dey vex bruv | negative | train |
una no dey help me ooh with all these delivery ooh like i just stay indoors everyday except to go to work church market or park na wah oh | negative | train |
why you no blowchuk hand inside dat bastard eye this is sad my gender keep shaming me | negative | train |
wen sapa wire u sumtime u no go even remember say u get dick no vex match teacher | negative | train |
i also noticed that they were getting married to men the evil men and you know the part wey burst my brain dem no dey invite the ones wey dem dey always call my love my boo bestie dem no dey invite the ones wey dem tell say make dem leave their men | negative | train |
sensationalism abi na clickbait una dey call am he did not ban anything like that why lying he only gave good pieces of advice and instructions to the public and his officers you guys are being mischievously clever by half with this headline fix up and do better | negative | train |
una dey pretend for africa shaaso nobody like or retweeted this fine picture but una view am | negative | train |
i never knew arsenal is an oloriburuku club like this them no even fit score goal | negative | train |
ruth no wan sit on top lap again na lao dance ruth dey give now | negative | train |
lmao e don do me sef before oo i wan die that day and na k i bet | negative | train |
ramadan day prayer dear god shebi na dem talk say there is light at the end of every tunnel abeg wetin come do nigeria own cos e be like say dey don cut am oabeg help us confirm if light still dey abeg cos we don dey waka for over years now | negative | train |
loooooool won ti lu werey yi pa you go carry wetin pass u later we go dey abuse short girls how she wan popo u like this | negative | train |
una nor dey tire for this app sef agenda abd reaching everywhere | negative | train |
for the very first time wey i suppose receive sweet goodnight message e no enter ️ | negative | train |
nowadays relationships na women dey break men heart wahala don too much | negative | train |
omo lagos heat don bad ooo i was in the bathroom for almost mins no light and water heater is not on but na hot water dey comot for shower i no bath again ooo | negative | train |
and na those dirty guys way dey wear boxer short for days dey like blowjobs pass choi girls dont suffer | negative | train |
i will js ignore oko mercy na my mouth e dey find | negative | train |
na go visit this one if to say na my money be like say you dey crase | negative | train |
ssa wey you dey yab nor dey reason you oooooooo | negative | train |
very boring and dry partybetter jams just dey waste the guys dress like say them dey go traditional marriage ️tacha if na instagramshe go one naked dey shake all her body parts oya shake body now no way️ | negative | train |
he say ayiri dey laugh am say nobody from ugbori don blow and its an insult unto him e come be like say na bros gandos be oba of ugbori because i no come dey understand again he even say when dem build house on top him papa grave ugbori peeps no treat the matter well | negative | train |
ahswear not only that my dear i even thought bida was moved from it original location self the journey no wan end e come be as if na one state i dey go | negative | train |
bakayoko neva still fit impress me for dis team yet defensive midfielder wen no dey impose himself na wetin dem dey call am | negative | train |
but wait oooo na only mercy and tacha dey always trending ever since bbnaija don finish im aware mercy won the show but shey na tacha carry second ni where all those people dey | negative | train |
the bills at home is crazy to eat now na war oh prices of food commodities fit make person mad how are we surviving this school fees don join we go repair car as well i need to check my mental health nigeria is killing us | negative | train |
dear anon i don wait sote i don dey loose weight ooooo | negative | train |
e be like say you don drink something were dey make you see things | negative | train |
na u be the real maga epa so for ur mind now u don twitte be day u get eyes and u nodey us ham well seeing all dis no of people still u dey hope for him | negative | train |
stop looking for a perfect woman to date or marry na we wey remain be this you no get choiceunless u wan check heaven | negative | train |
boys wey dey wear that load for ear dey annoy me too muchthis one come even do swag use am face back | negative | train |
im drake dem no born me well to be like kanye west at lagos fest dem go slap me for back steal my phone for front | negative | train |
no dey slander my man pulliz | negative | train |
the way when time take dey go eh e be like say end time don dey reach | negative | train |
this one think say e smart e randomly enter dm dey hype me me know say na money so i reply like two messages as i notice say nothing dey to talk again i leave him last whines unread now money message don enter i go wait for like days before i reply | negative | train |
oga e don do u na if u no like her block her | negative | train |
you dey beat me for fifa dey tell me bro your hand strong na the team no good | negative | train |
missing home like say e don tey gra katsina | negative | train |
you dey find and trouble oooooi no fit separate fight ooooo | negative | train |
e get sth wey dey my mind make nobody insort me abeg but these crotchet mini tops skirts shortsknicker bralette etc una dey wear am comot like to go out with somebody youd wear crotchet crop top and skirt | negative | train |
wait till election period lol na there u go know say those whites no get sense he dey sell that american first nonsense to them and dem dey chop am kwa kwa because dem be natural oppressors | negative | train |
bros abeg my helper fit dey online no let am pass me by im broke please help me | negative | train |
omo na one woman i dey follow up on whatsapp to get back my money now i no even know how to type the english again e come be like say i dey beg to get back my own money | negative | train |
ordinary things don finally dey move me ooo sapa dey do me strong thing | negative | train |
april don dey finish ooo i never see post like kings and queens are born in april wetin happen abi coro don collect una crown | negative | train |
what is these peoples problem sef now now dey don form swat but our demand was taking a process shey we are a joke to them in short ehn ️️ did we say we want change of name ni ️ | negative | train |
omo wetin dey happen gan sef | negative | train |
so man u go lose to villarreal wey sevilla dey beat wey we mend | negative | train |
so my nigga went through his babe phone and saw where she was texting another guy about how she enjoyed the sex in the shower he was like why dont you do same thing with me she said inside your bathroom wey we dey bend down fetch water im still crying bruh | negative | train |
broda he just he like say make person go meet baba say make him do level for person make you con dey make mouth for street not knowing say some people way no talk way just dey look you get wetting them fit do you so tay the person no go fit carry one hand self | negative | train |
na the only problem be that dem be my kryptonite dem dey easily catch me but i no fit fall again laiye laiye | negative | train |
oga boss this your avatar abi na caricature get as e be o like custom officer wey dem transfer from port to desk | negative | train |
lol i just dey here dey laugh im obviously not their target market | negative | train |
e never even play beta ball dis season sef injuries since | negative | train |
whoever is in charge of adigbes light e no go better for the person and hin whole family | negative | train |
e be like say the cutlass wey dey use carve your head carry your sense commot | negative | train |
enjoy wetin now na ac i wan chop abi na seaside | negative | train |
all of una activism na for social media e dey end sha momsi is currently whooping the stubbornness outta my year old sister am i going to intervene nah just gonna sit here munch on this meat pie and let the woman of god continue her ministration | negative | train |
nah person wey done chop belleful nah e dey think of education | negative | train |
rubbish club don spoil my ticket join | negative | train |
you no dey engage like before again e dey anger me | negative | train |
na ozo dem give strike na him still dey apologize to nergy i wan die for laugh oo | negative | train |
una too spoil any small thing una wan naked clothes nor dey stay una body sef | negative | train |
i spend k on transport every month my work no dey heaven oo na lagos i dey work | negative | train |
i just remembered this girl i paid her tfare this evening refused to gimme number wherever you are rosemary your conscience will judge you o wetin dey even pain me na say she was smiling all through the refusal | negative | train |
like i dont understand how this things work you dey vex for me on top my own money again because you have a hole in between your legs haaaaaa nne adiro m enye onye na a di abalu m ulu ego m this stupid sense of entitlement is messing with my sanity mentally | negative | train |
i don leave love for una wen sabi | negative | train |
na girl wey no get good character dey fear mother inlaw | negative | train |
dont mind usgirls go dey shout you get small carrot meanwhile men sef dey shout big carrot shows big boybruhwe are just being naive | negative | train |
una don dey overdo am for the benin city which one small pikin when never reach dey do for hk make una calm down chairmen abeg no go spoil smallie life because grown up boys nor dey loyal again shuoooo wetin dey xup na every body must do yahoo | negative | train |
if na to dey carry goat upandan nw he go sabi | negative | train |
my friendship i say insult follow the last money wey i receive to think when i was giving it na so so thank you god bless you see am now the money don useless kai | negative | train |
the passenger don shit dia panties wow | negative | train |
nigeria we hail thee pls i know do again abeg link me with any foreigner wey wan buy citizenship | negative | train |
na why you dey support arsenal nothing wey you sabi | negative | train |
️ na make you sef start to dey tweet like person wey forget him brain for canada embassy ️️️️️ | negative | train |
self control i know say e dey difficult they don tell me stop tire i gats abort the stomach pain dat follows afterwards ehn | negative | train |
lol you for chop e igbati the devil tried to tempt me but i know my yoruba roots and im not ready | negative | train |
werey wan use opportunity chop kiss na slap end am | negative | train |
una sef make una let adults spend dem money as dem like o those of una wey be billionaires no dey gree spend am so those wey no get dey teach una how to spend am | negative | train |
na fear catch am se smt covid property that they ask government to share for us they went to keep it smwere so wen it next election they will now change the covid cover to election campaign own nd they will now be sharing it for we hungry lion abbi fckthe govt | negative | train |
na by close eyes fuckboys dem dey close eyesclose noseclose earopen trouser kiss person | negative | train |
onye ela dey there na poverty go cripple u dia hehehe | negative | train |
i nor understand oh i dont watch bbn but wetin this erica give una chop sef | negative | train |
if person na arsenal fan abeg e dey cause mental disorder | negative | train |
wetin dey pain me now be say him dey happy say him buy well | negative | train |
e be like say na only me dey use nose mask in ijebu ode i look stupid | negative | train |
the rich mans joke is always funny if a celebrity tweets only an alphabet una go still like and retweet am your guy don tweet times today you never like but help me tell your guy e don do only him tweets today | negative | train |
and you think say na only for love dem fit break your heart have you visited someone and he brought out food and said come chop o only to come n see just one meat inside plate | negative | train |
i really dont even know️ but you fit send your sister small bar make i fit chop tomorrow | negative | train |
honestly i must commend you for the rubbish bread we were served call pizza your branch which is located at abule egba lagos nigeria is nothing to write about omo i just wan cry ontop money wey we use buy the bread called e pain me oh | negative | train |
baba na ole talk am i fit show you video abuse am please no too press our neck make we for no dey depressed join we have enough battles already | negative | train |
guy why u dey na dey say handsome happy men and beautiful gurls only say na u and shoki shitta collect beating together | negative | train |
brain why you de do me so | negative | train |
guy people dey misbehave | negative | train |
i be gehh one agric teacher da year weyyy we dey call gbanjo then one crs teacher wey we dey call ijoya | negative | train |
na wa oh all of dem na marijuana igbo | negative | train |
i knew my instincts werent wrong when they questioned why that dude had a name like frodd now e don clear wella bros all that fraud tears wey you dey shed no go work its too early for that | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.