text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
children of these days oh chai that was how one shouted for me in the studio one day like that pikin wey come serve for my office oh i just smiled and looked at her na people for office come dey advice her self
negative
train
wetin ole no go see for old trafford
negative
train
lmfao abi thunder wan strike this oneso na pm be your resumption and me dey resume am
negative
train
years relationship ended bcoz of genotype wetin you for ask on the first date but star raddler and suya no gree you e dey sweet you
negative
train
i was so tempted to join the oluwa wetin dey gang
negative
train
man utd no get engagements again na sponsored ads dem dey run now
negative
train
bro thank god dem no use vex beat me people dey para for this government oh
negative
train
so na so we go dey see bruno give assist for another team edward go dey keep face like who them no give kprash for house god is edward woodward bigger than you please nahh sign bruno
negative
train
my girlfriend just vex me right now saying na boyfriend wey go protest go collect bj just imagine that kind rubbish talk i just vex comot for house and i don almost reach lekki toll gate now i wan go vex for there
negative
train
i dey tell you na mumu girl dey shout i be ph girltf
negative
train
uriel don strt wit englishsha go n eat d disgusting food n vomit well cos u don dey practise since
negative
train
e get as dis match dey be oo na war
negative
train
you stay inside theres heatyou stay outside mosquitoes sef dey these are tough times for the poor people
negative
train
dey press the weyrey like bread wey dey wan buy
negative
train
please before you dm me or reply my dm go through my media its not the one you will request for my pics and then stop replying me after i send you some pics na ugly i ugly i no kill person and e dey pain very much
negative
train
na so i dey do una for national back in the days na get agidi like this and i dey always embarrass am like this
negative
train
i think its annoying how we want people that dont want us woooh las las the one that wants me wont have melet us be doing ourselves yeye lai dah till jesus comes
negative
train
alcacer we all know david de gea has de worst defense in de league how do you expect him to keep clean sheets
negative
train
bruh i been wan buy when e dey access bank say no
negative
train
levels person beat you you still enjoy am ordinary small beating for fifa boiz go dey blame pad dey blame ref dey blame home and away
negative
train
and my mama and my friend mama no fess too dey align before i go say ehnn ehnn ehnn ggggbosa one very hot midnight slap na here i confuse cos fess fess this feem i never watch am na just branding and now i dey chop better drilling for am
negative
train
i swear ko funny mo wahala for who dey school wey no dey sell anything oo everybody don dey sell things na only me dey middle make u na allow me sleep well oo
negative
train
una try o una dey mess up my new year the network i praise so much is hurting me
negative
train
i used typical replace extremists ne i was talking a friendxtian dat grew up in minna niger state abt how it feels whenever he visits his hometown imo he was like na boko haram dey call us oh he revealed some shocking secrets but no b my mouth una go hear am
negative
train
you no go wan hear sef the kyn gist wey dey there
negative
train
im lucky if i manage to draw thrice a week sef im getting there sha baby steps
neutral
train
if dem born you for nigeria automatically life don dey ahead of if you come fall for poor family if you come be first born paddy take life jejena money dey make normal problem be like spiritual problem
neutral
train
the party con be like say nah burial them dey do sarz shey you will not chop slap bayii
neutral
train
after you pour out your feelings and the babe no reciprocate na to just go audiomack or spotify go jam one mad playlist on top bed for big brother house you no fit jam up you go just dey see the babe every minute tears
neutral
train
i need suggestions abeg na which country for this africa go make sense if person wan relocate im genuinely tired of nigeria at this point our relationship is now toxic and abusive because i fucking want out i dont like it here anymore
neutral
train
please if you know any slave dealer transporting slaves to uk dont hesitate to tell me abeg im ready to go i will even bring my own chains im tired of this country
neutral
train
omo laycon is vexing me lik dis nw why having dis discussion with nengi im pissedkin let dis issue be ozo is a grown man he should stop dis nonsense advice his selling to nengi shes smart to deal with her shit wats all dis nw
neutral
train
im literally in between im confused i used to be the one in charge but e b like say i don lose oh
neutral
train
dem don dey post dms ha na only money me i dey beg for dm sha
neutral
train
has anyone gone to a store to buy perfumecologne bleu by chanel is now k amourage k creed k na to continue with axe gang o cos im never buying those cheap ass ones they smell like crap even if na oud sef mba
neutral
train
all these people saying this is not the eid dey kill ram if na play make una stop am cos i no cook bcos of this my neighbor oo
neutral
train
omoh no be lie me as i dey my cousin wey dey gym dey chop pass me how human being go chop super pack and egg come tale nutri milk
neutral
train
im not saying u shuu nor kip dreads o but when u are not treating it right haaa heaven is not meant for u laidat o this girl don choke life comot for my body her head be smelling like armpit of mad person i wanto faint entering micra in ibadan is risky o
neutral
train
e don dey heavy abi grease am with oil make e soft
neutral
train
lol no vex now dey go rush salah and the guy go chop injury
neutral
train
dj wey wan finish my money for abuja thanks my gee na you make abj sweet ️
neutral
train
even me wey dey baby pep with fraud talk no fit talk that kind thing
neutral
train
na to appease the gods to break the curse but even the gods sef dem don tire for nigeria matter so tay our early morning kainkain to the ground nor dey make sense to dem again
neutral
train
is like want depression to catch me before he see me vbank i get vtarget i get betway sef i dey inside even video sef i do bikooooooo naaaaa
neutral
train
so i dey pray make i elevate those wey dey stress me make them frustrate i no fit wait make i celebrate dont doubt it na gods grace o ️ click on the link in my bio lekki phase
neutral
train
e no too rumple like that wear am like that when you comot e go straight sunday morning struggles
neutral
train
make messi con perform and win trophies make e collect th balon dor next year the tears go dey immense
neutral
train
na crack kaka wey be world best i don fuck up
neutral
train
i was telling dem not to go to germany but they didnt listen to me now look at how they have beaten them like thief wey dey catch for computer village
neutral
train
dia is no doubt dat in islambeautyis a vry important xtics bt also a quality of d hrtd phraseallah is beautifulandlves beautyhe saidden show d generous blessings dat he has given udia faces wil be made beautiful wit de nadrahlight of beauty wlh uar beautiful
neutral
train
i dey vex say them scam my guy you dey tell me say your name na jenifer happy birthday quennyjoe more life cc thysquarenation ft and quennyjoe delascollections
neutral
train
kai fine boys like us we we no dey too look for women like that na dem dey rush us
neutral
train
i swear erica is in no way attracted to laycon she just says things like im attracted to u mentally it cos it makes him feel better and have small hope im a woman and i know this antics e just dey pain me for the guy cos he don loose focus
neutral
train
but wait a min sef why cant someone pick me at random and send me money or upgrade my phone or sha do something nice for which kain head i get sef you people wey dem dey pick at random you get head
neutral
train
na dis laycon dey vex me pass he dey do like person wey still dey secondary school
neutral
train
balikis no sabi kiss omowumi don do abortions iya abiye sef never born even morenikeji never get partner ifelodun don break up wetin we never see for our street even excellent sef dey carryover courses
neutral
train
early momo this monday na fingering dey top naija trend list god abeg oo
neutral
train
have done that like times today my offense to dem is wat i dont knwi just dey dash dem subscription fees bcos am not always around week days d little days am home now its very ridiculous
neutral
train
no be this laycon wey lie on nengis laos and told her to play with that his yeye dada nengi just looked at him and be like u are not serious at all this boy sha wetin dey hungry him
neutral
train
robbery taking place in long bridge early morningsmy guy just told me about one corolla dem bad boiz break em glassestold him he is lucky dem no throw am down the bridgei told him the guy man show strong head thats why dem break everything wey be glass for em car
neutral
train
omo we no fit chop life again o them don dull us
neutral
train
please ooo i am not hurt i am just reacting to a tweet i saw about soft men even saw people who have dished pain to the softest men i know waggling their tail there na wetin vex me i am good my women dey try ️
positive
train
baba na who dem give dey give thanks i don drop details tire make i smile like others na
positive
train
e be like oooo baba just sabi too read wetin go commot and when e go read wetin no go commot too in go calm down jot am too
positive
train
lmao this na just noodles na but which kain egusi you cook wey dog no go fit chop
positive
train
the guy don go again catch this guy abegggggggggg e dey spoil your name na
positive
train
ah e don happen owhich kind virus is this ffs how dem wan take trace all those people he must had contact with now ehn
positive
train
dem no wan give us light o government no wan support our new lifestyle
positive
train
lmao i swear e be like person wey dey argue with google
positive
train
i opened ig live to see pheels and mastercraft then i heard egungun be careful na express you dey go mo ya shut werwey down mb that im managing
positive
train
but wait o days never still finish how many weeksmake one day abeg cus like this e be like say we don do months for house and weeks never still finisham confused somebody help
positive
train
like me wey don dey beg a girl on twitter for even dmdem say i no fine reach
positive
train
wawu so some verified celebrities dey this app wey no dey get reach likes per post
positive
train
wahala don dey like this oh
positive
train
the man fit later even die of hypertension when e sidown for room dey think this thing being a parent will push you until you leave your shell especially when you get pikin like us wey been no dey too hear word when we small
positive
train
if dem allow us comot after this whole corona various ish i fit no enter house back till after like three days
positive
train
the thing dey always pain me if no be girl wey dey share my log in wey make me sub sef i for never sub since february only seen good movies on netflix
positive
train
dont mind them let them not do it and lets pray all this will stop in no time they will use cup of rice do election again ️ see ehhnn d thunder dat will fire dem ehn e go pass the one in the flash
positive
train
afmag fine babe dey steal shey i fit find wife like this see my crush at first sight dey steal
positive
train
no b only u guy my eyes dey act like say we slept during the so no qualms i need sleep e no wan come
positive
train
egungun becareful na express you dey go awon family e da davido is not in your class stop looking for cheap attention
positive
train
bros i weak i wan argue vehemently like what do u mean but liver fail me wo make i just dey waka go‍️‍️‍️‍️‍️‍️‍️‍️
positive
train
today na today o i don jam this one why ekiti govt dey restrict movement na this one pass my power today o set awon jaruma
positive
train
na boredom dey make person dance for midnight sleep sef no com gree come i have dance body fat out somebody help me
positive
train
the kinda energy i like not the bullcrap dey yarn i don too flog d werey baba dey yarn dust
positive
train
no b una fault oo na rihanna no wan release musiceyin omo leyin iya beji no get respect rara
positive
train
na this thug wey save her go marry her wan ti fe hijack babe lowo mi afmag na god go judge
positive
train
boboi wetin u dey do no good u dey share money for peoplecom dey side line me o need gbogbo eleyi now
positive
train
bosd why you dey do like this now why na person wey dey alive dey do ramadan oo shey person wey hunger don kill go fast boss why why you no look my side whyyyy
positive
train
please what challenge are we doing starting from tomorrow im not doing bigger person again na who dey alive dey fit mature
positive
train
withdrawing my last k from piggyvest cos na who no dey hungry dey save money
positive
train
say i help out now don cause all this wahala na me fuck up o‍️‍️
positive
train
been long i let go and screamed o and breathe fresh clean air walahi if u see wetin we dey breathe for this lagos eh tufiakwa na god dey save us i miss drinking fura i miss buying suya at terminus i miss buying coconut bread at ahmadu bello way
positive
train
wetin man go chop like this its as if im tired of the whole food in the world and im hungry
positive
train
baba i neva see shit now weeks the garri and water wen i de drink na only the water i de piss the garri no gree come out as shit push me you address am tested and trusted i no de shit anyhow
positive
train
ode una no sabi reason u think he will give u no wonder nnamdi kanu dey deceive u people thank god he is late now even in his death una no still get sense
positive
train
men this psf thing don tire me ooo register here register there im on like different psf group chats and im just registering all over the place
positive
train
the thing wey dey pain mena im be say i no fine reach this niggah
positive
train
i don dey chop like thief this is not how a broke person is supposed to behave
positive
train
na cheating honestly next time we are together as a family we go table the matter why you go talk say na strokes i go chop whereas every lie down lie flat you dey use the cain press me like iron
positive
train