text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
i no fit fight mercy if you look the happy hour too much sef na fight
positive
train
stay at home stay at home home sef no safe again na thieves dey run am
positive
train
i dey use god beg you come do give away for me please e don happen egungun don enter express + weeks ask for akant number biko nu
positive
train
wey my akwuzu people e get one woman wey dey sell better stew n big meat for akwuzu junction anybody tasted her food already im missing it
positive
train
but i wan commot na thanks bro
positive
train
exactly these players wan dey give me orgasm this morning shaa they were sooo good football no get the kind of hype wey e get now that time if not ehn
positive
train
no b me dey do na na support i dey support oh
positive
train
this guy no dey hear cut cut cut the babe sef dey enjoy am gan freaky freaky
positive
train
lots have changed with the world but thing is constant is still the best please big ups to aq too abeg e sabi starts slow and when u about to give in jesus said use your head then you clap for yourself
positive
train
na this kind rough play na em make me dey try avoid u for knock out tourney
positive
train
i honestly think should do more freestyle videos his vocals during the live gave me goosebumps huncho dey give us small freestyles na dey bless us with that voice abeg
positive
train
i no drop sisi before i comot but this woman still dey call me dey ask me wetin she go cook good bless yo ma ill insha allah put you in a bigger crib
positive
train
my neighbour baba abeg i wan tell you something me boss wetin be that mn i wan flip my car in case you get anybody wey go dey interested me okay like how much mn it depends on the mood wey i dey when the person come me junkie paraku ni man yii
positive
train
you know those little liabilities that you cant really account for na hin dey make person ask this kind questions ‍️ awon owo epo pple
positive
train
continue to dey do rubbish o when dem go sack you e go be like film for your eye ode
positive
train
colleague iphone e steal am me wetin consign me na original man comes bk me how much last man i said na i can give you k last me screams out loud i thought two five meant two thousand five hundred na now everybody is looking at me like i did something wrong‍️
positive
train
i deserve to be flogged sef i don say i no go put mouth for una matter again mo kan ya eleti didi ni
positive
train
you dey on top bike see me as i dey trek you con dey call me boo dey blow me kiss you no fit stop make i enter meanwhile our two dey go the same place amaka na thunder go fire you
positive
train
armed robber walks in armed robber i know youre there me armed robber come out me armed robber u better come out now or else me armed robber na condition make cray fish bend me even cray fish wey straight na winch
positive
train
inspire to aspire na em fbi carry baba them go dey thief still come dey pressure us ontop our small small legal hustle like say we no dey try im serving a living god e go expose all of una
positive
train
if any law student or practising lawyer open hisher mouth here again eehhnn na slap una go receive una oga dem don sell the country
positive
train
y i go calm down wey b say so many unclassified life has been taken the wey dey vex me pass b say my gal frd no go fit come naija again cus of fear guy if i tell u how much i don invest there ehh lets alone people wey lost there love once
positive
train
as she dey waka inside bush ‍️ person come fire arrow e come chuck her for back so tey e comot for her chest ‍️ blood come dey comot she come fall for ground e be like say the thing dey pain am well well na im she come dey cry all the birds wey dey there come begin dey fly
positive
train
like say you sef no fit join its that account balance thread im hiding from
positive
train
me wey tweet about the ep for my tl sef no dey lucky god when
positive
train
loool this mute button na inside life o e go far gannnnn you mute person and e be like say them don die
positive
train
my dear everybody dey vex na only cancel i cancel trip i used wrong location
positive
train
comot joor if our country no good why u no leave the country total freedom dey nija if u dey southy u no fit talk dis rubish dey go arrest you
positive
train
congratulations sir as e de sweet us e de pain them
positive
train
ayo no wan talk to us baba abeg no let this story die like dis na
positive
train
i been won ft but i no get money for studio session talk less of giving him money for collaboration oh lord of mercy na you way answer dangote help me do am make e no go tay shaybe na pesin born adeleke put me for top make i dey okay
positive
train
dis guy just dey jaye ori e like say tomorrow no dey again pls god when‍️‍️‍️
positive
train
pikin wey fine like this suppose dey with me
positive
train
so im at this house opening ceremony at onitsha mehn d house dịkwa bloody chai soso entrance door bụ mil naira frm tokyo pure bullet proof mbia banu parlour mehn e be like say i enter anoda world e fine pass office if to say e fine ihu tv bụ mil
positive
train
chai and na that time when music dey sweet pass oh everything go just freeze but music go still dey play
positive
train
random fans like us we no dey too do anything than to pray na pr na pra na pray we dey pray mk we random
positive
train
see your mouth like ask him una no sabi wetin una want gan gan confused beautiful creatures
positive
train
e be like say these elites no know say erica don also lose all the money wey she win
positive
train
lol i dont wanna believe this i think na because of babes wey i dey post for status make her insecure
positive
train
hahahha rem dose days dat i fit kill for dis ynx gashi nan a banxa
positive
train
dem scatter every where from the beginning and still dey scatter things wicked generation how can a country like ours still be struggling with electricity upon all the professors and self acclaimed visionary well positioned leaders dem even get gen for house and office‍️
positive
train
no be everybody you go gree for now who knows maybe the person wey you no go gree for na hin come dey shoot for tl omo e no go sweet ooo
positive
train
na like this auto correct go kee somebody one day just wanted to hail an old class mate that has been married for a couple of years without any issue nk baby na so my phone sent no baby how i wan take begin dey explain myself now
positive
train
he was asked are you a hard guy next he did this ️and i told him ooooo no dey do like that alaye no dey do like that now dem don turn him sharpness to mugun song title ballerz
positive
train
to get over her i havent seen my baby in that kind of situation my boy went offline and wasnt picking his calls wow na so e dey pain he said his chest is paining him the girl did him strong thing to the extent that i had to ban her name from this house that time
positive
train
e be like dem don suspend twitter for instagram o
positive
train
you brilliant na me wey be say na me dey coordinates panpa for my set our room na neco office cc
positive
train
lmaooooo na popsie dey settle quarrel that time na so policeman hit boda abayo barber during monthly environmental sanitation stuff a fi laiiiiiiiii boda abayo load am back street scatter again tear gas everywhere when they reinforced
positive
train
be like say apple dey med fireboy album wey i download full for nigth this morning them don delete am
positive
train
which kind vee be this abeg just dey so uninterested as dem ride her man
positive
train
shey na you say make i go last gate go chop abi wetin be that placeno try am again everywhere stuffy and smelly hot afternoon people din smoke cigarette full everywhere i left
positive
train
omo she don dey swear for una papa o i hope i dont get blocked by association like this
positive
train
for where banks that will still send debit alerts all alert na alerts it depends on wetin di alert carry come it fit be joy or high bp
positive
train
i swear well e be like say oppo don show all of them say levels dey na why dem come with stronger agenda and hashtags na eyeopener na now dem remember say life dey after bbn or without winning
positive
train
if biggie really evicts erica today lol i will just switch off my phone and escape twitter because i don dey prove points since like say na debate
positive
train
poverty na bastard lmao dey there dey call erica a hoe waya of wayas is already planning wedding
positive
train
d tin dat is paining me is dat d guy doesnt like her like dat sef
positive
train
e be like the yansh wan commot for the body
positive
train
this todays eviction show was very crazyyy why my guy brighto go commot jus like dat una no try at all
positive
train
the same babe wey you you wan die on top her matter for this lagos nah him some boys dey use do point and kill for sex party
positive
train
una wey dey watch lucifer dey go hell fire how lucifer go good and angel micheal go bad small time god go bad hell fire with brimstone is waiting for yall that watch lucifer
positive
train
i swear when you know its for rollover youd be extra careful and na the kaain thing wey dey burst slip
positive
train
see the fresh chief people see and say we look alike why una go dey whyne me like this na happy birthday best roommate in the whole world thank you for being my brother
positive
train
good morning big bro abeg na vn u go de use reply my whats app now
positive
train
as long as them write shea butter for the body im most likely to believe e good die i suppose dm you since self i wan do my baby hair
positive
train
im trying to laugh it off o na me dey find funny things sef
positive
train
omo that match wey i bin don equalise only for u to score the th i wan crase i just happy say u win that round cuz if not we fit still dey play go
positive
train
early morning u dey make person laugh
positive
train
chai sexy lips no go kee make your lips just sexy lásán i fit dash you my kidney
positive
train
someone will come to you and start saying baba ban ta ba cin ko biyar a allawee din ka ba wen i de school una de help me wit anything ne handout tp food tuition fee or una de wish me luck or una de pray for me and more rest
positive
train
lol how many ratio you don chop on top this tweet and e never even blow my guy o
positive
train
i don lose k in gameslast gamei reason say atletico fit no score so i cash out my stake and now the game still dey rungame wey i for chop close to k now i dey one game left to chop kif i had left itill be one game to win k
positive
train
normal charcoal pencil wey i dey buy k nteps sell gimme for i bin dey reason say i wise untill i use the pencil last night the charcoal nuh fit blend my hb pencil better pass am sef e nuh go better for mont marte charcoal pencil
positive
train
days wey i dey find engagement i no see e reach win free pasta una dey retweet you guys would starve
positive
train
fear who never collect fear who never collect na like years dem don dey fear me now thunder fire una with stupid quotes
positive
train
sing i no fit vex now baba don vex he no wan gree drop the album again life go just dey boring
positive
train
did you know that messi is better than ronaldo the stats below said so because i be messi fan no mean say you no go assist me i beg support me with money i wan buy laptop for my studio work make me sef dey freaky peoples account for this street with you
positive
train
i just dey observe say that hood i came fromno artist don blow for there oooluwaabeg help me and my musical career link me up with person wey go help my life asapmake i break that jinx ooso help me god
positive
train
nah true love na for facebook e dey i dey go reply messages now
positive
train
exactly even the waist bead pics alone sef i go dey vex na only me suppose dey see this thing you con post that kind picture na only her face dey missing na
positive
train
ha yemi small scream and the next minute they fit dey use towing vehicle comot us inside gutter
positive
train
as a jobless youth hustling you will enter cab with employed dude wey de earn big and heshe will be waiting for you to pay for em abeg which economic system is that
positive
train
everybody don wan start twitter hangout like this at the hangoutsingle ones like us go dey hang around as for twitter for android we go hang ourselves
positive
train
davido net worth as forbes take talk am na m dollars mayweather watch alone don pass davido net worth ordinary watch wey no fit show us time wey angel michael go take blow trumpet after reading this you go still wan kill yourself cos say you no get moneym ️
positive
train
abeg all of una wey dey do brazilian waxing how una dey take do am i wanted to die was legit crying i told dem to stop half way i wld use veet to remove d rest mi o le wa ku
positive
train
now no guy will truly believe is in love because no be only food them dey use you fit just dey your house dey like girl when you never talk to before or liked all of a sudden youre in love later they will be shouting men are scum women are scummers
positive
train
anambra branch wants my to verify me una dey mad utunnukeep ur verification wait who contacted you he say na thank you for contacting us magodo gra phase ii
positive
train
help me o because i dey baff my neighbor fowl with hot water him dey call me thieve i do bad
positive
train
so as u tak fine reach whr plenty pussy don dey visit ur profile to drop digit na dick u con dey suck ur family members suppose surround you dey giv u slap for one year
positive
train
who know make dem warn them this night oo which kind nonsense una dey practice na person go load card to credit person na problem to call for una to answer na problem if una allow me call my village people this night e nu go better for una o
positive
train
na so we we cum dey go the drive sabi drive in a way wey e be say this lady dey fall on top me at every sharp bend and speed bump local man was battling with seeing clearly and controlling john tomos
positive
train
this is so sick asin which kind stupid police report u won tell m say if any of does leader way pass dis sick law geh accident dem go drop police report before dem attend to dem ‍️
positive
train
e be like say dem don see the future i don give up already
positive
train
how i wan take draw jobless nigerian drawing hope from a source abi wetin baba talk im not even an artist i just say i should play with water color small
positive
train
if i enter uber from apapa to iyana ipaja tomorrow e fit cost like m naira where i wan even see uber for apapa self
positive
train
the way zlatan dey do me ehnnn i for nor dey play your music again oh how can i tag you for post no reply treat your fans nice na k is nothing just write paste your aza na haba
positive
train
na so me sef shock dear na me fuck up sha
positive
train
masha allah endless love dat name im glad dat im blessed wit
positive
train
november is here ya allah ur boy i mean me has professional exams dis month bless my memory and studies if i study just its just that that should come out im not trying to be petty buh god you sef know as e dey be nw
positive
train
seconds everything don burst o e get d love i get for u na maarama e too cost o she ask me wetin i love for life i say wetin no go touch us oo everyday mek i see my mama smile na make me de pompus ooo
positive
train