text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
e be like na to move osince access took over diamond na problem | negative | train |
this beauty i like️ but as i dey like this no money to buy thats why ive been indoor since morning why i dey cry anon where you dey my god go bless you × | negative | train |
finally dr pam pam don vex for me but am just joking ni on more serious group wealth is good so i dey envy you bro i don change my group of friends to lekki and banana island group no room for ikorodu friends again | negative | train |
jeffo parboil rice you don burn am wetin dey happen like this | negative | train |
i know its a monday morning but on this app this same gaddem app oh babe whey i dey famz whey i dey trip for same babe oh dey ask for another guy d print no be say i no fine sef na abi na who i offended | negative | train |
guy i dey toilet like dis oo i wan blow too | negative | train |
same foolish boy that just got outta sch serving wey dem still dey feed from house na una dey rate them sha influencer ko outflenza ni | negative | train |
dey go dey do like say na only them be student na dere cds i dey for service i dey always change am for them ni | negative | train |
wahala don happen o them don beat superhero wey come help person fight o | negative | train |
so yall are dissing ooni of iferight i laugh oonitically if you turn to shigidi now they will just put you inside museum ti e baje ni yen ohhh ni tori tweet ti o fe je ki won like o di tourist attraction le fe lo fo | negative | train |
please comman collect i kuku need a break because theres so much filth on this app e dey vex me ️ | negative | train |
this bastard see sey everywhere don soft she wan dey form loving you lasisi go kill me | negative | train |
kayode kayode kayode how many times did i call you convo is on you dey show us ppl wey dey sleep are u ok like this ️ | negative | train |
uncle calm downno be when we see if e reach us we do the needful thé embelembe way na meanwhile cheated on me yesterday e dey pain me | negative | train |
d population of lesbians on dis streets is getting higher by d daysooo disgusting wlhke mace ni mace for goodness sake mey zaki banii really dont have sense wen it coms to dis zan zagi uwar mutum wlh i will start u all | negative | train |
ok i think i need help i eat rice times in a day and if i dont eat rice a day e dey be me like say i never chop help | negative | train |
whys supersport doing us this kinda strong thing naaa na bad chelsea badno be say we be alaba nollywood movie wey don crack finish naa | negative | train |
go market go buy cow skin na cow skin no fit sweet like ponmo sef imagine person say peppered cow skin | negative | train |
my eating habit is messed up na until my body dey shake like chicken wey get flu before i gree chop ️ | negative | train |
the heat no be here oo you go baff say make you no clean body to feel fresh small seconds na sweat wey no dey gree dry | negative | train |
but jaru fuck up sha how can you be selling regina mixpresident wife mix all the mixes to catch rich men to spend on you but you no fit catch even if na after rich man nne e fok u ezigbo up biko | negative | train |
oh wow we sef just dey finish and mandem still wan go beer barn i no fit abeg | negative | train |
shey u people are seeing daddy enny now which kain love be this i say goodmorning e no reply i notified him e like my comment he still no reply | negative | train |
like i dont get it with those unfortunate lotsmake everybody de dia de o | negative | train |
so i slept off and many things happened when i was saying stop shipping some were calling me bitter cruise on this show una no dey hear or hv a fav anywhere his or her belle face u follow it wil end in tears david is the ultimate scam for now next | negative | train |
na so i tell egungun liverpool to be careful now e don happen them con dey waka alone now | negative | train |
i swear ladycare that year do me strong thing for this life shaade shifting de dragging were i have to be fighting with my pant publicy all in a bid to be at least comfortable while losing blood ewww god e be tings for this period hassle wey guys wan troll us on top️ | negative | train |
upon all this likes na only subscribe tragic️ try and do am na i wont reach p secs to do and finish make una help me reach k subscribers na | negative | train |
baba don try smoke corruption out of nigeria like weed and now e don corrode him brain | negative | train |
me when you tell me that im handsome stop whining me na tell me im pretty ill know you mean it | negative | train |
i gat to put my acts in check and my shits together to keep my life daily fine tuned for god dis crazy heat reminded me dat i cant go to hell when its merely shukuli compared to de real thing if i eventually fuck up at the end of de day not pleasing my maker | negative | train |
covid has done more damage dan good to me dis year d fact dat i wont be able to open my store dis year is so heart breaking whenever i think about it i just feel like throwing myself on d floor while wailing my eyes out its so unfair | negative | train |
we finish diplomathem no allow us continue wetin we start some people sef won serve shey mesef go fit serve like this abi dem no know say age dy count | negative | train |
if una give nia federal housing lugbe light una go die or una go stop to dey bear the name aedc sigh | negative | train |
omo you dey yankee still dey say make i dey pay you monthly salaryagain i have useless friends | negative | train |
guy i no even fit watch the match cause na we dey hold ball na them dey score️so na europa like this | negative | train |
the fan wants to be held nah but if this girl get boyfriend the guy go don drink tiri keg of water cos em eye go dey reeeeeed em body go dey shaaaake | negative | train |
those ones been still dey there them hang them like sculptures omo that zoo don caste oo zoo wey been be major attraction for azuabie town we go wear eye glass like spider man pay ₦ for gate enter go get joy but now everything don burst | negative | train |
my friend vex for bank para say e wan close hin account the branch manager sef come down beg am he still no calm down dem check hin balance dem give am form | negative | train |
im so happy a vile andrepugnant woman whatt i watched those videos praying someone would walk up to her and lay her flat out we tweeting about this cos dis na the wan way we see o this much hate andgalling racism occur almost every other day mehn i was livid | negative | train |
just a night sleeping without pillows my neck is stiff i cant even turn it e be like say e don break you people that sleep and wake up comfortably without pillows how do you do it | negative | train |
overnice haff killed meaunty don go use money for goods do birthdaycome dey tell me say nothing wey i fit do about it the way my head is boiling and people asking me to go to her housei go rough handle her which i will never do women can pretend o like fucking pretend | negative | train |
this how it used to start o from tagging me to single people thread on twitter next thing na invitation to singles conference what next flyer inviting me to shilohsee im not single pls im dating in my head nd shes the most beautiful girl av ever seen thank u | negative | train |
so am some where watching my match ars vs liverpool an arsenal fan is busy watching old epl match where arsenal won man city he goes on to say make i use this one console my self arsenal don spoil see wetin them dey play na | negative | train |
stop this nahhh i dey chop hot dog for sharwama i cook spaghetti hot dog is inside indomie hot dog is inside even my nigerian jellof hot dog dey pls nahhh hot is like a spice to all my food | negative | train |
my phone camera just broke my heart i snap picture n my oga called me mr tycoon u looking good this man does not know na camera iphone dey help my life top league for this girls heart so this man no go wan help me again oh | negative | train |
e be like say na the whole abuja dem carry light o kva transformer is down at the moment me thinks | negative | train |
that beans and garri na story for another day mhn see as i dey chop that thing when i broke like say na kfc las las we no die sha | negative | train |
jumped my first fence in isl just to attend their socials funny thing is that i wasnt even a student na my mumu cousin drag me go and as i see boys dey use fence audition for mission impossible me sef join | negative | train |
devil after seeing some humans wickedness devil dey learn where this woman dey let her rot in jail all i care im livid rn | negative | train |
the work my mama gimme today you go think say she don mean me like say she set trap for me as i no dey come house work continues tomorrow i don tire abeg | negative | train |
please no date who no date you o e get why some girls beside me dey table one guy matter say the guy dey date am and she know no ️ e dey pain me as them dey reason the guy anyhow my gender don fuck up again ️ | negative | train |
so like play like play one guy don loose hin girlfriend cos site no dey pay well may day may day a guy is down i repeat a guy is down | negative | train |
me abeg help me check wetin arsenal dey play friend arsenal dey lose + minutes me chai | negative | train |
okay this is the third time im checking the numbers in naira again he scammed people of billion naira cash he had on him when arrested billion naira cars worth billion naira im crying guys hushpuppi why youre in billions man e be things️ | negative | train |
no now daboski woman wey sabi no be like dis we plan am o who will give abimbola heat now who will trouble terfas soul this is not fair who will take timothy and justice atinuke for a ride who | negative | train |
lmao this thing do me last year i nearly died them dey drag me sef i no fit voice | negative | train |
my dear be like our two dey skip but wetin u find go that miserable place tho dem dey stress person life anyhow | negative | train |
e be like say na military bank cos we bloody civilians them dey chance us o | negative | train |
wetin una dey talk wey notification be like group chat messages like this | negative | train |
how much dey the account wey dey go dey comot person money like this i dont always notice before until recently i just dey see say the change ontop money dey disappear if e finish they go spoil another k wtf add u stamping | negative | train |
hope say hushpuppi get affidavit cuz na wetin dey vex lasisi pass be that | negative | train |
mdcn fwacp nma no go see this one na to shamelessly increase primaries to k they sabi yeye dey smell for sabo | negative | train |
what me im kuku waiting for is the long list of hushpuppi partners that hes gonna expose soon his crime partners we see on social media and we think make their money in a legit way e go sweet me die hushpuppi e be things my guy️ | negative | train |
i love you bro ive repented fa he wan abuse oyo wey be him senior brother but no mind us na playplay oya come ibadan i go flex you die my brother i love you | negative | train |
help me tell rihanna i get one small n wey i nor dey use again i wanna show her love wey she never see i wanna destroy her life with affection i wanna garnish her life with undying love but i dont have her number | negative | train |
omoh dmca removal dey pain o blow szn don go the full album fit go sefwe had a nice run either ways | negative | train |
my brother sells and supply dried fish you can place your orders delivery within and outside niger it comes in different sizes large medium small super small r e t w e e t our hustle please | negative | train |
shes and so wetin dy pain me pass rn be this young rich bro who committed suicide because of false accusation on rape twitter shey na like this e go dy go ️ | negative | train |
na so i buy laptop and wifi wey i no plan for now im broke | negative | train |
e come be like say trophuse dey vex for us | negative | train |
see person wey dem dey drag for tl mek she free person boyfriend dey call me ashawo my own na for imagination e stop sha | negative | train |
i miss ping pong game and swimming ️ i just dey chop dey sleep like mumu here | negative | train |
im a cr real madrid and chelsea fan im done no more argument messi na goat god punish am | negative | train |
toh as im not + im going back to my fathers house please na pikin i be i no kill person | negative | train |
my belle don dey come out dear fat why didnt you just go to my bum why my tummy | negative | train |
everyone is shouting yahoo yahoo the truth of the matter be say directly or indirectly all of us na scammer the way you take scam fit different but scam na scam the greatest gboys we have in this country is our leaders they all carted our future away | negative | train |
omo i no even understand this hustle again im tired i say i no wan stress again na baba god pick your call o | negative | train |
na dem go promote oyinbo fun musicfilm but go downgrade nigerian one na them go feature oyinbo oyinbo no dey feature them na them go watch oyinbo oyinbo no ho watch them yet them go they claim celebrity upandan like say heavens seat dem sidon if i hear pim | negative | train |
baba i no win this one too like say i no get luck to win anything sha oh carry the one wey you dey use tweet dash me because i know say you no dey use android | negative | train |
marriage is really a sweet thing for men u come home u wait for food u chop food and later chop d person dat cooked the food | negative | train |
my god see wetin klopp dey assemble still wan loan dembele from barca join again who cursed man utd na abeg we are sorry | negative | train |
ozo wan use eviction take kiss nengi na bad girl o enno even fit pity am na nengi go kill ozo las las we muvee godwin | negative | train |
that guy like to dey embarrass barca if i say im not worried with that defense na lie | negative | train |
lol i no even know if na good thing i dey get at least hrs mins in days them never take am for days straight my pocket dey bleed | negative | train |
fear men wey dey always drop inspirational quote e get why | negative | train |
why autocorrect dey do like this na i wan write age with grace to dis new babe autocorrect put age with gravey na | negative | train |
people wey no get money dey para for person wey get billions social media dey give some people mind sha tf | negative | train |
lmao i been dey run up one invoice wan come start to dey lament about the bar when the thing hit me | negative | train |
you wan make dem no say you gimme card vote for am ni you dey mad na me sha vote for am | negative | train |
una get mind for this app o so even as i carry trumpet announce say today na my birthday nobody fit just wish me happy birthday its alright keeping my comments and compliments to myself from here on out | negative | train |
im so ashamedwhen i ask people what their worst money mistakes are none is as terrible as mine i kept this a secret for so long and now dat izz off my chest i feel like a feather dont drag me mbokno be my fault devil no sabi fine girl full vid | negative | train |
let me add that its a crime to wear face caps they don stop me finish before dem see say na boygirl i be because i was wearing a facecap and bent my head over my phone that looks ezally like an iphone | negative | train |
when i tell chelsea fans dat when kepa starts it means we are goal down already e go be like say i just dey hate let us enjoy our kepa | negative | train |
na so ihhh dey happen oooto go school from aous sef you gatts dey pray lyk sey na trip to heaven oooowere tired and sad | negative | train |
my dear shift for me let me cry abeg im tired️️ small thing dey will ask u savings or current omg who did i offend o️ | negative | train |
i hope yall see this shey na untill all of us wey dey stream una music die finish | negative | train |
i forgot that grandpa had bought something and asked me to pay i come dey scatter house like mad woman morning don come now bill don start to dey show i no do adulthood again ooo | negative | train |
person wey wan gimme money today talk say e no dey gimme again till next month | negative | train |
i for talk say e no do pass this one lol but abeg i no be e mate e passs me biko | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.