text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
god bless me enough i wan chill my family ooomy mates wey de do am no get two heads oinshallah we go ball na samll remain
positive
train
kindly help me rt my hustle yahoo i no sabi do harm robber i no sabi do fraud i no sabi the way but cake ehn i can bake it from my dream ‍️️️️ e saanu mih e bami repost‍️‍️‍️
positive
train
we no de too speak the language like that na them dey rush us
positive
train
lol person don owe me money but e dey pop don p for club
positive
train
this onitsha sef traffic dey buh na akara and bread una dey sell for traffic ‍️
positive
train
what sickness abi disease tsetse fly dey give ni e don bite me die for this bush
positive
train
this geh don go chew my guy preeq on top small bj niqqur said ishi amu nacha ya oku and i loveeeet e remain to experience e own
positive
train
this man wey dey underprice me for a job na government appointee ‍️ baba said i no get money please na i never even buy materials baba sef dey cruise willie is work with driver sef ‍️
positive
train
see what im talking about long day yesterday today im suppose to sleep till noon but no im up by dont think my body actually likes me
positive
train
aswear you see ehnn those kind people wey dey capture show and dey shake their hand we viewers no like am
positive
train
na to return this puppy i don waste money abeg who wants a german shepherd with like k naira
positive
train
e con be like say we no serious everybody dey ask me for pictures i no see anything drop
positive
train
e pain me ooo me wey single like this she for try look my side na may her soul rest in peace
positive
train
na wenger make me stop to dey go the embarrassment of of hearing rival fans taunt you with one by one them don dey go when bayern is leading
positive
train
this kind good thing go good to reach ibadan na shebi dey say charity begins at home bring this for us around ui lets enjoy small na ejoor
positive
train
na malt dem buy for me wey i dey smile like that so imagine if you squeeze the least k put for my hand
positive
train
this thing wey kiddwaya dey talk e look like e dey brag but nah hes not thats his reality make god give us money o
positive
train
phew im getting this if to say you still dey there na you for run this one come oh like the last one thanks once again
neutral
train
mehn d guy na king️
positive
train
your header na die
positive
train
how my head is swelling make e no burst o success is sweet this is in fact motivation to those of una wey no sabi anything pass breast and yansh pictures you people are sincerely madt go and stop that rubbish o ah my green bottle pls maam yaf resume today
positive
train
lol fam humbled bro na una dey show us road
positive
train
ebuka your snake don de bite ohhhh lmao nice outfit tho
positive
train
lol na so i don see am na girl is beautiful na you get all the control na
positive
train
im yet to taste small chops that is better that chops this is not a paid advert i love her chops anytime anyday abeg i dey come chop more
positive
train
lol na the work wey we dey do
positive
train
make just quote my tweet i go be e happiest man on earth walahi as in today will be the happiest day of my entire lifeyou dunno the privilege to get your quoted by the african goat i go happy pass ham wey dey eat steak
positive
train
laslas you fit save money give person wey dey abroad buy for you theyre cheaper their
positive
train
real one man squad he no send sef sips his ciroc drink snapp his pictures make his video connect with friends and muuuuvee
positive
train
oga lasilasi bbybikonubless me too nawna since na e we dey comment too oooi know say naw randomlybut just see me
positive
train
to press my legs yeah but na cuddle i want
positive
train
na god save you na urgent k make me dey call remain small i for think say you don blacklist me
positive
train
na ein ace don cm dey use am dey soft ace wey get gas cooker to use light kush
positive
train
you like wahala abeg tinpin no even de look their face
positive
train
i had in jamb and or in post jamb walai god will punish unilorin they denied me admission i had to collect kamu and go to poly poly wey everything na gragra years and your result is shit dem go dey price you k thank god for tech
positive
train
pussy way everybody dey enjoy e reach your turn you give her belle no be so then they do things
positive
train
don jazzy shey u go do small giveaway this december na u i use get hope o since this year e just dey jump me abi this no be my year chai
positive
train
please no matter what we do wike should not be made minister of transport for any reason whatsoever because e be like say him dey use port harcourt dey test run him plans the fly over is too much
positive
train
the doctor on duty this weekend na just weyrey i swear small headache admission straight i don dispense nsaline and dsaline like say na small chops am do reach abeg
positive
train
come ooo next week friday is christmas ooo asin im not seeing any sign in my house ooo i dont understand ooo normally we for don run half bag of flour for chinchin even the meat dey sound like audio
positive
train
na that lampard is better than ole dey pain me pass lampard wey suppose still dey play ball
positive
train
them no fit block any sim in two weeksthem don mental gan e go affect them tooawon werey oshi
positive
train
last month bcus dem use iphone colet my baby wet i don dey save for years and i still dey cry now too‍️
positive
train
pity this guy small na e never celebrate goal since thy kingdom come wetin e do una
positive
train
chai so true true this children will not do gongoni play pikiin don dey own car i never sabi to drive sef this life sha
positive
train
i just dey vex i just dey quiet make e no be like say na bad belle dey do me
positive
train
na all those kind guys for exam hall wey go ask you whether you dey sure when dem dey dub
positive
train
my youngest sister don pack all the airtime n she dey her room dey laugh like agbero ‍️
positive
train
why are u deceiving us na if i dey hear this ting my hope dey faint
positive
train
everyone please can we use you as our client osita i don comot my hands for anything wey concern client
positive
train
wahala be like bicycle ‍️ after i don dance for hours for children end of year party alan wan collect give me
positive
train
see as sanwoolu dey chance me for eko bridge ahhh suffer dey this lagos i dey comot
positive
train
wahala dey all dis world now n even nig is not left out ha ha banger keea
positive
train
bros e never still reach you this delivery service tey o no give me red card o i no play betway na podcast i wan do o help me tell am na abeg twitter how far na help a brother
positive
train
a lot gan we even dey demand more sef oloriburuku oshi una no go ever talk true lai lai
positive
train
aubameyang dae surprise me e be like say e wan leave my club because even an injured player could outperform him today
positive
train
im so sorry this happened to you im really sorry e de pain me for you too omo i hope youre able to treat his fuck up in future they want to oppress you kai idk you and its paining me like mad
positive
train
e de pain me i actually had a first account i permanently deleted because i wan go heaven one time laidat
positive
train
omo e no con funny again wetin dey do arsenal
positive
train
but wait oo abeg davido no vez na true say you fight with burna boy or na rumor
positive
train
lmaooo e don tey wey lawyer dey carry blame o how you won take explain to these ones now that its not by noise
positive
train
wait oh is this real king is dead abeg if na play make dem stop am i cant forget the first time i had an encounter with his words on he spoke extensively on turning lemon to lemonade etc rip legend
positive
train
my eye red one time i go dey play offensive dey replicate war films as i move in i dey expect my team to cover me dem come rush me like say no fight we dey fight refree dey shout nice gameplay team red alaye koshilo i no do again why my team no cover me
positive
train
did you stream the grammy awards online how many hours can you stream online you think say na night plan dem dey use for virtual events
positive
train
when i asked again now at the top of my voice the werey say he no hear english so all the thing wey i dey talk since nothing enter your head just vibes i sha alighted angrily without paying they no even born am well make he ask me for money sef cos i was angry asf
positive
train
una no fit make am for this life una no go pass round of stage una go see useless nonsense club una just serious de cast my winning e no make sense na
positive
train
me sef wan chop life of my head like una too ikotun lagos nigeria
positive
train
from this part of the whine slow till the girl na your love wey dey ginger me gets to me play me this part and youll have me
positive
train
twitter ng is the new drug everyone wants to get high one love it on a work note who be the nigerians wey dey manage or teach these people make una tell us nau me sef wan do
positive
train
that chips i bin dey chop for momo for your side kept me going mehn that soft golden bread and fish stew bin dey top up the chao god bless yall famms mehn i just miss childhood
positive
train
abeg do quick den dey wait us for elegushi like this
positive
train
when it comes to the stomach im so concerned for your partyevents home made food na me dey run am please patronize me here in ikorodu lagos you can check please rt
positive
train
me i dont have problem with the asun na something wey i fit enter my wife kitchen run in less than mins but you see that suya abeg where i fit get something like that exactly or almost exactly for this kd today laidis don allah a taimaki danuwa
positive
train
this tl no fit off me this morning thank god say na catchup i dey play because too many stray bullets don fire see as shell dey ground
positive
train
ok na abeg i go help you carry bag when you dey move in
positive
train
omo i just remember when these guys dey push me that i must talk to this girl i like i dey hold door but these guys overpowered me and push me inside the class omo shyness don finish then i just say ya kike sunana khalyl ni classmate dinki ne ban number dinki‍️‍️
positive
train
baba good morning but today is the abeg credit me na k na something oh
positive
train
omo na joke dem de joke here ooo
positive
train
omo one lag shuttle bus scratch my car today see how baba been humble even one old baba wey be passenger gats come down help am dey wash off the paint cause omo the igbese wey for don dey load
positive
train
e go make sense too if ah go follow my oga too de chop de insulte better pass tu de receive am
positive
train
guyyyy e show say you get children for house nah the wey dem dey take praise person be this
positive
train
e be thingshe sharply improvised actually
positive
train
this guy i was thinking about you today like e tey wey i see your tweet alfa
positive
train
sometimes i forget that parts of s mural in my room is glow in the dark e dey sweet when i walk in and eyes dey look me best gift ️
positive
train
don drop bars on till i open my own account after the bars na bah remain to run my fresh account over to you boss
positive
train
what are u still waiting to start ordering your oppo phones and other great and available phones from us you no wan dey snap sweet pictures with great battery life and other great featuresdm im ur phone dealer now its my buttmy lips and skin me in these pictures
positive
train
buahahahah but the town dey cheap and as for china since na big place we fit get chilling places at this stage we need cheap places
positive
train
my pinned tweet ehn chaii e de burst my brains fam love is good o
positive
train
broadband internet service is now in awkaunizik students una lectures na via zoom nowbetter merge in your lodge and buy e go help una ouna fit dey like dey use am
positive
train
na drip sunday african version na our list of the hottest african women wey dey support in order if you no make our list no vex we no fit contain everybody
positive
train
we have our different love boxes plans to suit you budget mini box maxi box of contents like doughnuts cakeschocolates and many more never forget sey love dey give and e no dey give finish
positive
train
see as pepper fine guys nah dis kain pepper school for obodo abroad you wan know how your pepper and agric products fit get abroad tushness despite being local check
positive
train
na bcos i like you that why i fit answer you when im eating bread you gat a special place
positive
train
na person wey get money go put money for account na happy sunday jàre time for online service
positive
train
we just wan say we appreciate all of una and to our fanmily members we say happy workers day to all of us wetin we dey take put food for our table no go fall comot from our hands happy new month and happy workers day
positive
train
ndidi na rugedy babai like him always a nuisance to the opposition i wish kelechi can get a goal in this game e don try
positive
train
oya ohhh make every business owner go watch this video times ooo e go do you well because plenty of us don dey do business the wrong way shey na true talk be that even if you attended the free day esme money bootcamp with try to watch again
positive
train
omo na only god know wetin this woman put for his chocolate pancake love just dey worry me since
positive
train
i take god beg you i never see k for my lifei wan dey gather my own small small abeg check my media check my fleet pick something help me retweet let god use you abeg
positive
train
baba dey do high taste high taste as him perceive the aroma of my jollof rice pops you don cook finish me nah e remain small pops i go chop oh
positive
train