text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
if zinoleesky doesnt perform kilofeshey this night i fit tear clothe | positive | train |
in nigeria its a crime against humanity to be fine and broke any small thing as you fine reach no money for pocket naija don taya me abeg i dey go my | positive | train |
e don tey wey i kiss sha | positive | train |
i hv sha learnt my lesson im not doing tutorials or telling anybody answer again this second degree and masters make everybody mind their business but e pain me e pain me ooooooo | positive | train |
this one go just come house enter wardrobe carry native wear because i no dey too wear am see as e fit am sha come and make one for yourself people dm me or we cover you pls help rt | positive | train |
fine girl wey dey chop mouth | positive | train |
if you finish for here eh just come replace my sub your worzup status don finish am see the way i was smiling eh like say na me dey there im happy for you darling | positive | train |
this team don good abeg madam abeg gimme fearless | positive | train |
boys i wan pound yam like this so the yam don dey fire shey una go like chop since doppelgänger don chop k | positive | train |
we go faint with notifications today i don put my phone for silent anytime you post like this my phone battery dey die quick twitter dey shutdown you get force no worry you na igwe | positive | train |
na this kain thing i dey enjoy i swear | positive | train |
bros you do make up for your face see as e de shine | positive | train |
i actually thought of wearing isiagu on my next date lord knows im doing it now na the same uber we dey enter self | positive | train |
me self wey read am just dey here dey laugh | positive | train |
stay there and be doubting in my presence someone won k another won gees with naira with carefully selected games na so you go dey there dey doubt men go dey cash out | positive | train |
e be like say odunlade don dey go gym | positive | train |
dah im in love please if its not grass im not playing boot wey go make you get skills you never thought you had | positive | train |
as in better time o me wey i dey find how this my benz money go take complete na to dey go block person wey curse my mama make una do gofundme fa i wan buy benz i don save n and e fit reach n by month end epp me | positive | train |
me wey i don dey fine peace of mind up n down i thank god i found you bayi | positive | train |
celebrity don join us for this parade now and trust we so much love you make this happen where una dey make this happen lets thread this | positive | train |
compliments of the season my people how is it going at your side ooo cos father christmas never even reach here self️ abeg if he dey your side na beg i beg send am to me thank u in advance | positive | train |
miracle always brings his a game everytime dude is always making efforts and doing us proud why wont i vote for him in fact i registered a lot of peoples numbers just to vote for him me sef im bringing my a game to vote for him im a big fan biko starboy | positive | train |
true that e go spur them to dobe better though gotta find creative ways to bring folks your way ️ | positive | train |
e dey sweet soul abeg | positive | train |
so at this sweet juncture its time to attack the third task of s programming money lots of it that root of all evil wey dem dey hide i don buy shovel for am oddyandoddreamythe economist️ | positive | train |
her royal majesty pikin wey fine like this suppose dey reach the th day and win the money a queen i stan queen mercy is precious to us ️️ i don vote na me no go tire | positive | train |
oluwa o na one lucky human dey chop this work like this o | positive | train |
guylike e don de too last pass gionee battery now | positive | train |
guyyyy you de prep for olympics | positive | train |
me wey dey agitate dey high people moral na him one girl just dey come high my soul every seconds hello dearie you are doing well omo i motivate dye extra ginger to sing solidarity song | positive | train |
as d week don dey round up we wan use dis opportunity to say big thank you for joining us today on d with our ogbonge host we appreciate una if you join us today which of d top tori catch your attention | positive | train |
ok na she enter keke finishkeke wan go she see me say make keke wait called me got down for me to enter i was shook like so nice ppl dey this lag so after all the horrible story heard about lagos peopleone man con even pay my tfare join wow | positive | train |
even if there is a next life ah no dey come againmake i just dey heaven dey sing even if na backup️️ | positive | train |
killing dem pa ur voice sweet so tey e give me diabetes | positive | train |
may the lord hill you and epp you make una de give me commentary for twitter na him sweet pass | positive | train |
one day me sef go drop fire eid selfies till then ️ | positive | train |
na wetin man of god dey tell us | positive | train |
no jersey my brother the way una dey ask for jersey e be like say una want make dem run out of business later in the year who knows lets keep fingers crossed i went there for danielle de rossi and i am so glad it was powerful no worry ac milan go make top | positive | train |
yes maam you know the traffic just de reduce nah why i reach now | positive | train |
no be boy dem just born wetin these rich kids dey chop | positive | train |
guy why you just dey speak wetin dey my heart i love it | positive | train |
lekki toll gate don turn him own city like this oh people don set camp for there to commot after the protest go come hard | positive | train |
fine boy wey kon sabi sing again wetin you need again | positive | train |
weekend came early i design engagement beaded jewelry for couples and we dey set ham well make e sit kampe on outfits kindly help rt my customers might be in your tl thanks | positive | train |
happy birthday to you wish u long life and plenty moneyenjoy your dayand please no dey as u dey for dis pics today oooo make u do ur face well oga happy birthday once again | positive | train |
if dont want fall in luv wid dat guy come to me so dat i can date uh naaa | positive | train |
as a guyman used to paying the lump sum and calling it a day with the mindset of either e dey or e not dey this was quite interesting to see and also in the process of keeping the hair for customer to complete payment the vendor could sell and restock that same hair | positive | train |
my bestie is off the market na countdown we de now to nov peep what the husband to be has to say about the matter if e be u wetin u go do congratulations ndi nke m new bestie needed apply within fun guaranteed | positive | train |
i don finally register for gym oo na when summer dey end i wan start my summer body loading | positive | train |
we nor dey taya oooi love wizkid essence video be wan restrict my period flow but becos na wizzy he still flow | positive | train |
e be things | positive | train |
if to say i be matter wey dey sup i for don enter trend table now i got some more juice for the next days guys ️️ thanks to yall imma keep being your and | positive | train |
u people should pls stop acting dis way u don pass dis level of abusing each other relaxchill and continue chasing ur dreams pls | positive | train |
na small be this wey don ready for them i love this | positive | train |
baba don dey torment us with im jam chaiiimake i increase my speaker abeg | positive | train |
good no one tagged me to this today una don dey forget thanks | positive | train |
waking up to dis cuteness pikin wey fine like dis ️ | positive | train |
no be wetin sha na person na my mama n im happy n proud | positive | train |
whos in benin around ugbowo abeg lets link up today id buy my stuff myself if youre a girl make e be say i comot | positive | train |
unplanned matching day e be like say my tailor don dey run my material for my patients too lagos island | positive | train |
congratulations bro wey picture wey you and senior man snap i wan update my wallpaper abeg | positive | train |
we the aaswe no dey select genotypena dem dey rush us | positive | train |
aunty sorry cardi b etim okon chukwudi afa na abeg u fit come uyo before you travel trust me youd like it here i fit snap u picture | positive | train |
im not understanding its only fades bikini that feels like years don waka the body remains the same | positive | train |
i am a prudent aneebira i dont mind if you call me a local champion cos am a proud one we dey here together e no get where e touch | positive | train |
yess me im dancing now sef and you too yoma | positive | train |
in all honesty eh that your pinned picture no day wey i no dey look ham i lost totally when your tweet first came to my tl im like what | positive | train |
e get one blue jeans wey dey make every woman set or is it my love for blue anyways i love to see it blue is such a vibe | positive | train |
i don dey love you for a long time my boy e be like say you no know say i care i wish you knew what im feeling for you darling youre so extraordinary and thats no ordinary thing and they kill killed and keilt it | positive | train |
for the love of song need you let complete the song ill start you sweet pass mango you sweet pass agbalumo no know where i wan go omo mi o ma gbadun mo na only you fit heal me baby dont go ooo urs | positive | train |
hot sale️ abeg see customers review e dey gimme joy come and get yours tasted and trusted polo old gra maiduguri | positive | train |
i will go to this law school very soon una don dey push me thank you sir | positive | train |
sometimes all you just have to do is to lock up and smile no be say you weak or you no sabi wetin dey sup but e no just worth am | positive | train |
lmao me wey been dey think say na something dey do me | positive | train |
taaa de whine person pikin for there | positive | train |
lol im good maka we suppose link up òooo e don tey | positive | train |
you wey dey abuja dey see better tins | positive | train |
ill probably cry when they play time flies siwezi kuwacha rhumba as i dey dancey jagajaga to my raga dem dey feel am | positive | train |
but its true na na learn i wan learn now | positive | train |
e get e fire wey water nor fit to quench | positive | train |
fuck wey go sweet na from kiss dem go know | positive | train |
todays news on ordinary things still dey move me one of my roommates told me he envies my teeth arrangement and how white they are ordinary compliments like this still dey move me nah why i say i must tell una thank you | positive | train |
me sef dey pray say make the money come quick oo make guys enjoy how your syd my oga | positive | train |
dear biggie please erica and kiddwaya are innocent we plenty for this their bestieship please o have pity on them na love dem love o dem no tiff god bless you daddy biggie | positive | train |
its look like you just got ahold of this endearment e dey sweet you for belle well well sir | positive | train |
unbeatable starworld thanks for the patronage honey bunch my abuja pepper dem hang owambe ladies where una dey o | positive | train |
the song don dey repeat elite music thank god for adekunle gold i for dey find who sing which verse between those other two | positive | train |
congratulations baba on your appointment when you geh chance enter abk lets chill at oopl we may see chance see baba say e don tey wey he write letter more blessing baba | positive | train |
i no won miss this giveaway o na everyday i dey pray say i go dey online when you do another one | positive | train |
twitter friends abeg make una dey useful for me i need k frm una be a good citizen please help the needy god bless you for helping out | positive | train |
uncle youve not met them you na clean man prolly the posh areas na ya zone we wey be business humans dey shook head put every where we dey see dem | positive | train |
seeing my guys win gives me joy being the plug gladdens my heart more before i so to god love to for being the grid you dey make big things sup oluwa na u be d chief handler wey no get handle | positive | train |
+= so does + d way u do tins is nt always d way do dem respect oda peoples way of tinkin | positive | train |
i dey like dis vee action dey always sweet mena only one kiss go solve all dis oh | positive | train |
dude the way you dey deliver sub na you build uk subway o | positive | train |
i jus dey see online say kevin hart don notice one naija boyu don hear am too | positive | train |
see person wey get money | positive | train |
abegg make una tell me how god no go bless this lady️️ babes that can cook very well may allah bless u all with good husbands those of una wey still dey learn kuma make una learn finish first kuma zaku samu rabonku | positive | train |
this one described the love of my life please add beauty wey dey blind eye my woman na spec️ | positive | train |
baba nah confirmed insha allah ah no fit lie you | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.