text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
wetin i go gain if i dont | positive | train |
las las u go dey alright | positive | train |
i don shoot my shot na you be the reward na me win your heart oh i go claim all your love i go claim all your oh i will definitely sing this to the loml very soon | positive | train |
goodmorning my beautiful people of god take a minute to thank god for the gift of life na who dey alive dey hustle o stay blessed | positive | train |
but come oo you want us to retweet till it get to ceec n leo this one dat u fine like dis ️ and body banging see standing bres go wear deeper life cloth or abaya come st den we can allow leo see n wish u have a good one ️ | positive | train |
atleast try follow back na make i fit dey steal some ideas from your tl before i come collect the soap thank you sir | positive | train |
you dey mad oh na now you dey tell me eh sha dey come house i dey cook | positive | train |
baba when this credit alert blessing go reach me na abeg people wey don get borrow us una prayer manual biko i need am | positive | train |
e get any player wey u no sabi sha u dey try abeg | positive | train |
in voicehrm pikin wey fine like this suppose dey with me️ | positive | train |
say na e caftan dey fitted and the guy don dey wear some kind nice loafers whos this | positive | train |
this quick credit song sweet sha why dem no release am when bbn still dey on sef people go sabi am well | positive | train |
e don dey show ooooo | positive | train |
the doughnuts worth the akpili oooo chaiiiiiiii i want two cartons sef | positive | train |
u de help me find wife | positive | train |
why you come dey do like say you no wan dance o looking at you pretty face theres mistake that im crazy about you you bursting my brain baeby youre bursting my brain i no go lie o baby me i no fit lie o oo hassaniiii i live you die | positive | train |
oh me sef suppose attend our general cds tomorrow oh but ib still dey sweet me na clearance own i go attend next week sha | positive | train |
hahahaha e be thingzzzz today ️ | positive | train |
ong unsliced is just the best you fit dey chop am laidis before you know it e don finish as e dey go | positive | train |
dem beat them like thief wey dem catch for mushin | positive | train |
i have the prettiest and most sophisticated clients see fine girl na customer appreciation ️️ bag from us stores enugu nigeria | positive | train |
igb you know this things ooo na to dey fire dey go oooooooo | positive | train |
when i say ah get sugar mama na person and body like this any other na over the bar e choke | positive | train |
if you just do like jew nah wahala oh my eyes dey shine like them too one nearly pick my phone as we dey drag bus i just dey look the hand i ask am kilosele him say wetin happen ️ | positive | train |
there is something i want to show you nne nu girl you no need delaying you dey reject my love abumsim apenu when you dancing kukere e dey enter my body baby nene omalicha my baby my boo boo my love for you confirm ohh eh | positive | train |
everything dey na just you and your atm we dey wait forthank you bro | positive | train |
correct i don rest na to join the insane world remain now youre an agitator of feminism and i like the way you were calm and dishing out stuffs through out the whole discussion some other people for don call my late mum names i admire that weldone | positive | train |
oya if na so i wan do marriage make una send una gifts | positive | train |
lmao wetin you think ada dey chop better come and eat plantain and egg sauce and bring rice so we compliment it | positive | train |
you na boss already wetin u wan learn again | positive | train |
wow your shoes are nice responses americans i really appreciate your kind gesture britons thank you very much na dem na k you dey see so ooh na dem oh | positive | train |
today on the news we have been directed to let you know ampiclox no dey comot belle its an antibiotic which should be used only when needed and prescribed for you to avoid antimicrobial resistance it is not a contraceptive biko thank you | positive | train |
i will dear dancing is in my family gene o i only need to activate it onwards i don make am dull all these while na e make | positive | train |
with getrepost hustle mi tii pe bii ti skodo broda banky na god go help us for dis naija xlimjay cc | positive | train |
the way e dey take sweet me when chelsea fans dey follow lose game | positive | train |
lool oh chinwe na that hin chest moves dey burst head that year | positive | train |
if naso dem dey teleport you for enter plane go meet the guy wey go do am for you | positive | train |
naso me and sef hug ourselves dey scream inside car | positive | train |
you fine die you fine like ki lo de de you fine my mama dey jealous me you fine die come here | positive | train |
e for mad if we go watch this match together cos one of us go sad and one of us will be happy the pson wey loose go pay for return ticket cc kaman can come as referee to seperate fight wen giroud scores the th minute winner | positive | train |
mood finally is resuming boss don comot from office light no dey my sends me off to s high way give me transport to take go back office cos like this i don lost | positive | train |
eyyy chale dat wan sef no bad e | positive | train |
see as i dey sidon dey watch palace v leeds like say na champions league game say what you will about the premier league but its definitely the most exciting league to watch | positive | train |
beta one sef him don hold am since dey wait | positive | train |
this ghana weaving fit me die | positive | train |
i don dey twitter for long like or retweet i no get mke una still show me love so dat me go feel at home | positive | train |
im looking for a brother musa my lover oe dey russia e dey play nigeria ooo | positive | train |
wetin do my hands and legs wey i no go fit enter kitchen myself happy sashing ni lootolol | positive | train |
i should call you sef make i hear your nice voice | positive | train |
u min say leicester don score dat mins my ticket don dey enter small small | positive | train |
i am sitting here no leave no transfer abeg reply his apology e sweet me o na atom special | positive | train |
lmao omo that time person go dey record rhythm and ray power jamz on don moen tapes chop beating after sef | positive | train |
when i wake up am versus when i wake up am na me dey make makeup fine no be makeup dey make me fine × my baba and mama did good | positive | train |
i don dey pray and beg for this opportunity for weeks abeg make i dey | positive | train |
very funny she is asking na wifi b d wireless i cnt fit laugh ooo | positive | train |
too much activities on this side no negativity no impossibility good life dey sweet me for body nothing wey dey bother me because oluwa cover me princemabbey opeloyeruquadri salako | positive | train |
that una bet don click since last year check am for livescores na draws dem play | positive | train |
no be we talk ooo thank you trailblazerdung for the review trailblazerdung una sabi gather people wey get brains and wits to | positive | train |
but wait fes ferdi y u bn wan swallow chloroquine sef | positive | train |
akpors biko if dem see okpa pls make dem chopmikel don score two already | positive | train |
fine boys like us we nor too dey chase women na dem dey rush us chevron gbagada | positive | train |
im already doing house help work here for free e no go be problem as e don master my body | positive | train |
going through i don smile tire | positive | train |
fupa wey you fit dey romance with your and and it will be turnioniown | positive | train |
naso na i no like make person no dey gree you i just dey wynn you actually you good really good i enjoy playing with you cause d matches dey always dey intense | positive | train |
e dey sweet my belle die | positive | train |
abeg im a sweet guy any gathering for me na blessings no be curse | positive | train |
mood if you get partner wey una like ball una dey house watch this england vs colombia | positive | train |
ebuka swagged in a benin attire nothing wey nor dey fit am | positive | train |
wen all is done i wil let u knw i hear say u marry wit two pikins ko | positive | train |
wow so kaywise na chelsea fan i been think say na manutd pesin ooo up blues | positive | train |
i can do another sef but let me chill meanwhile see who is saying god when | positive | train |
iphone size gb price with apple warranty please kindly rt ejo abeg na abeg i dey literally beg ese nagode please do | positive | train |
u re d real queen of highlight pls keep giving dem shadesdey re nt ready yet ciroc sef don bow for ur advert u look like d real queen dat u re ️️ | positive | train |
e get how person go rate you you sef go look yourself say ahan wetin happen | positive | train |
whenever i see fine girls picture on the tl i retweet and drop a comment sharperly sharperly e no easy to be a fine girl abeg | positive | train |
reposted from chioma no be amaka she no dey disappoint davido and chioma una matter don reach church ooo you love our post why not follow us for more | positive | train |
man u sef dey enjoy the match | positive | train |
psg to lost ajax to lost bayern to lost madrid to lost zenith to lost see fine kodds wey dey always give us for congratulations to the bookies on this grand audit sunday una head get oil a sunday to remember | positive | train |
still unto the bitcoin matter many of una don know by now say na be king for dat level for una wey never know na the gospel of the bitcoin we arrange give una so so make una offload all una | positive | train |
okrika wey pass okrika na me be this check out the quality and design correct top lime this you fit wear go anywhere oya follow the process below️️️️ slay on budget shop | positive | train |
lmaooooo the guy don dey celebrate st goal before e enter net | positive | train |
riri u sure say na u dey sing all those songs for la femme anjola lovely movie im being original while teasing you ️ | positive | train |
omo no be everybody wen you follow wen no follow you back dey proud oh some people really really no just care about this followers thing no be pride | positive | train |
lmaoo e sweet my belle die i don full | positive | train |
e don scatter street laidis ooo | positive | train |
i still dey try recover from fem e drop doubtingthomas now dem leak holy ground️ wetin i do e wan kill me with good music davido | positive | train |
my people as u dey like dey buy market and dey tell people about us as well please na god i take beg una one love lagos nigeria | positive | train |
abeg help us tell dem maybe dey can hear you | positive | train |
wen i yarn wuna make wuna pay me so dat maka wash ajebo comot from wuna body and teach u beta pidgin wuna bin dey behave like orpioro mango ️ | positive | train |
your guy dey drive benz but him dey sick everyday you no dey drive benz but you never sick for like year now grace comes in different ways be grateful dear | positive | train |
where una dey see this money this morning you don chop goat meat | positive | train |
last man standing in this bag category people when don buy this bag don testify unfortunately only the white is now available with n only this baby can be urs abeg make una help scatter my dm | positive | train |
help me tell my family members im normal oh abeg no be mad i mad na blog content i dey create now that youre here please take a trip round my blog | positive | train |
theyre confident if they want to toast a lady theyll be like baby wetin be your name come i go give u anything u want in fact how much u go fit chop | positive | train |
na who dey alive dey buy fabric wey dem go use sew cloth my yard people see better fabric abeg try and swipe left and watch videos too we dey sell better n send us a dm for payment details | positive | train |
thanks to everyone dat voted dis baby girl and those of us dat still love her even with her flaws honesty her sarcasm thank u guys we are d real mvp | positive | train |
wow well e get as e dey sweet everybody | positive | train |
mehn we cannot kill the spirit na body carry am so body go chop so the spirit fit get house to stay also arizona to keep sharp witty and happy also no forget to smile | positive | train |
true life storyseeing regular tickets ki gas shout nononodont say soabeg abeg abeg tho i knw say naso e spos be bt help me run my race g make i show make speakers blast boomboomboommake yawa dey and on that tonight youll know i like to party | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.