text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
nakam dem good vibes spicy don n pepper dem squad saturday on | positive | train |
na dat one even still dey suprise me as i dey pious n peaceful so | positive | train |
cause una wan sign am he don turn onye ball | positive | train |
babe hin no dey here pidgin na you for like try use the conventional english | positive | train |
e sha dey time wey e dey fine | positive | train |
my cousin spent his whole life in abroad not up to months in nigeria inside months dem don get wife for him if i dey serious search days i don find | positive | train |
omo dey cook abeg im not saying this because i like spaghetti the food make brain kindly patronize my bestie | positive | train |
most anticipated mr p show ur boi love na me self wan use iphone even if na second hand | positive | train |
good people still dey this twitter sha na wetin me i know be that if you like continue using people to catch cruise and subbing people behind the keypads few days ago i posted an outfit for sale and one of my followers reiterated that he would love to rock | positive | train |
uhndey don dey fine person wey no lost bros oga bossonly god is bigger than us pls bless me let my aza top up | positive | train |
man cant be romantic in peace na porsche dem dey find | positive | train |
baba u fit follow back na only u i fit fams dont know if u re understanding sir love u gan | positive | train |
bros me sef i want to be like you i want to have money just help me let me shoot the assurance video for you make we blow abeg my crew we sabi die studied film making in usadubai and we get correct equipment black magic and red camera dey standby | positive | train |
na dis kind love wet i dey find o | positive | train |
no be say we no like wizkid oh but davido doings de burst head at de same time na king of music | positive | train |
lmao abeg make dem no vess na | positive | train |
i dont even knw dat wizzy sabi shaku shaku and i dey look for hu go teach me lol | positive | train |
some people fit nor understand me sha based say i dey on wisdom grass as i dey smoke this write as i dey write this tweet but nor worry if you nor fit reason am nor stress yourself just like and retweet am before you go | positive | train |
laughter wan kill me oooo | positive | train |
very true o dr soul god no go shame us if na tho i would rather invest it wetin m wan dey breathe like living thing and be depreciating in this nigerian economy if i dont find risk free investments i will save it in usd let it breathe in an incorruptible currency | positive | train |
one day i will share them i love you edikan and i miss being your bestie as you don replace me with make una no worry im waiting patiently for you both i miss you bombom | positive | train |
i wan use am take ponder on wetin dem teach for church today b | positive | train |
make we talk for bbm your drug sef dey | positive | train |
omo see fine bae bae hw far waiting u dey look for here if na bf i dey here for u | positive | train |
on top this valetine na so my guy propose yesterday ooo love is sweet which way now i dey propose next week ooo i don leave una geng | positive | train |
boss make call na enough dey where that one been park na | positive | train |
one hour boys like us we no dey too look for women like that na dem dey rush us | positive | train |
no be this me do am oooo but im proud of my namie who did this me na chef i don turn | positive | train |
second everywhere don burst wahala for who no love this wonderful blessed and handsome bobo oo love you yasssss i don get new screensaver | positive | train |
happy birthday man but wetin u dey use for ur beards na gimme make me self use am na | positive | train |
e go cost you ₦ to appreciate bruno fernandes e don make big impact at manchester united ️ | positive | train |
i wont lie e nor easy like that but na to commot eye face your hustle consistency is key | positive | train |
yall please follow me i don tey for this bird app pass to dey get followers | positive | train |
you dey dress forget | positive | train |
una dey here am the ground solid die contact he dey sell anything | positive | train |
please come and buy what iam selling please fine fine laptops dey here hiends laptops dey here brand new dey uk used dey abeg no just waka pass help me retweet help me buy my market please | positive | train |
man o man beautiful girls choke this twitter o ahhhhhhh my phone don dey lag cos some of the photos dey heavy before loading bless you guys | positive | train |
wait sef dem send you tell em say you no meet me for house how dem dey block for twitter sef please teach me | positive | train |
chai its doing me as if na me dem dey blow kiss to | positive | train |
okay na bro but go fit too i don dey teach am some one or two | positive | train |
as you dey buy gifts for your girlfriend abeg dey try buy for your mother too god bless you my son still better pass awwwn baby | positive | train |
sakamanje you na boss na where dem bosses like dey who i be | positive | train |
jenni i dey greet you i swear e dey do me like say make i comot eem from my phone screen all of them can get it anytime anywhere | positive | train |
sure sir me i want to even bet with a man u directly ni like oneone sir make e no be like say na mouth dem dey make | positive | train |
mama di mama na you after you na you again wutttttttttttttt | positive | train |
thanks so much boss unfortunately na stream i dey with boss na till june but god bless you sir for reaching out | positive | train |
i dey ur entrance already u no fit block urself maybe i should kuku assist u sef in finding the money its a good thing to be of help | positive | train |
im chilling in my balcony collecting fresh breeze this morning e be like say na wetin i go do today be that | positive | train |
honorable dj sir you dey tweet oh since i start dey follow you you don tweet pass | positive | train |
nobody can fit your position in life all man has their role to play so be the best of you anobi bushasha is here who dey who dey on set of mediator the movie as dir by | positive | train |
me wey dey look into settling after nysc sef i love peace of mind | positive | train |
ha youre the boss na i no fit vex | positive | train |
all these foreign people with were updating our policy please sha no comot the small change wey we dey see for our mouth ẹ joor | positive | train |
haha no dey loud am now i don dey sabi small small | positive | train |
na true o na green and e get net | positive | train |
the only reason why man utd dey champions league na bruno + pogba combo post lockdown mason greenwood form rashford + martial also this season as bad as pogba be e play key role for our wins vs rb leipzig newcastle and psg so calm down ️ | positive | train |
make sure you chop in this life oh na who get strength dey hustle | positive | train |
doga na you i bet withna you dey i dey collect from | positive | train |
all the good good cakes wey we dey do for una our reward dey for heaven this is real marketing for me ️ lets double ur joy with mouthwatering moist and fluffy cakes you need to watch this dont forget to like | positive | train |
lemme show you something something you will appreciate lemme show you some lo lo lo lo ️️️️ abeg wey the boy handle ehhhh wey the handle lay | positive | train |
big man like you na alarm dey wake you up you dont have any peng ting that wakes you up | positive | train |
me sef i go love ️️ | positive | train |
sugar mummy i wan get fit just for you oo | positive | train |
na pesin wey dey alive wey they no kidnap na him dey celebrate birthday | positive | train |
i wan laff belle scatter | positive | train |
guy how u dey now me i dey my dey o guy how ya dey dey me my dey dey there jare theres level to how guys relate sha | positive | train |
hospital visit my next hospital visit na when my wife wan born sha i fit dey outside the compound sha amen | positive | train |
e be like say na only me remain for this country oo️️ every body dey use welcome to a new week dispensation hei im happy for you all | positive | train |
i will suffocate you with kisses sef | positive | train |
good morning my yard people hope say una don wake tgif im here to take to take all your orders for food bowls and inhouseprivate chef booking watch video to the end to see the outcome | positive | train |
e be like time don reach wey i go marry im just in my feelings make this wedding do make i go house btw yorubas can party sha | positive | train |
ive already boned sef | positive | train |
god if this thing fit just happen again | positive | train |
good morning guys thank you all for the love im still overwhelmed were all going to get that good news were expecting before the end of the month side hustle still dey oo i make totebags and hair bonnets e bami retweet o god bless us all ig toteallyfab | positive | train |
the only one african bad gal wey fit high me like lager anytime i hear your music naso i dey stagger oh ringing tone message tone alarm tone wallpaper wonder woman | positive | train |
bae wit sauce be my sunshine | positive | train |
im so freaking hot need a glass of chilled water but ive got sore throat so i cant what kind of wahala is dis now | positive | train |
e dey pain me like sey na me | positive | train |
as i dey like this na like say make i just dey drive go elegushi straight just dey till like | positive | train |
tea is better all the arab princes i want to be in their network na tra dem dey drink right edmund no shayo abi | positive | train |
this your body na killer | positive | train |
swipe longline tshirt with turtle neck️ price n̶ ️ color navy size m dm to order shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri nigeria | positive | train |
i dey tease you na as you don marry my sister i hope and teach people we are united already | positive | train |
sir pikin nor dey do giveaway for e oga now | positive | train |
youll be proud of me too if you know where im coming from and to anybody wey dey doubt me i swear to make sure you never forget about me burna boy | positive | train |
leave airtel abeg dem dey try for me | positive | train |
please na i fit manage for bq make i fit dey chop free bq | positive | train |
i just dey smile anyhow omo e no matter if you be the best o just dey do that thing wey you love to do dey go everything go soft las las | positive | train |
aswearrugawd i just dey hear am you be pitakwa geh na so na una get all these pidgin proverbs but i like as she talk am based on or | positive | train |
lol wetin be your own na by the way e check dm yin sir | positive | train |
going down in a few minutes if you dey onitsha and environs abeg show even if na for the small chops make e for no loss | positive | train |
baba big amen wit some blessing to my account | positive | train |
this generation is one of a kind don get radio e dey sweet my belle currently live on soro soke radio | positive | train |
wetin dey sup nah is it that people are not seeing my tweets or they dont just want to engage them please im new here o teach me what to do abeg thanks | positive | train |
as you dey pray for money try dey pray for peace of mind too e get why | positive | train |
this igp too sabi work before e happen hin don know who do am | positive | train |
no nauuu bless us daily if you can sef kfb | positive | train |
thats why im alone now but im happy i realized what i did and im happy it wont happen again | positive | train |
boy i am loving you for days anytime you call my name e be like i dey craze igba di e loku kiss daniel for president | positive | train |
so na u they reply on his behalf weldon | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.