text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
person wey carry league dey improve squad the idiots wey come at rd position dey do like bastard whats this stress
negative
train
we dey here ooooplease na god i use beg una dont like or retweet ooo
negative
train
i no get money for surgery yet i dont have big breast definitely not a size so na like this i dey go
negative
train
make una dey play una ball ooo we dey street dey protest na person wet happy dey watch footballwe nigeria youth are not happywe arent watching any match
negative
train
we no dey even vote for anybody again abeg we don try
negative
train
lmao e dey vex
negative
train
na now wey i begin dey see kaisha beauty
negative
train
see na ion wan waste time again i wan know how to go so i go secure her sharp sharp
negative
train
its another new day wear new look try dey enjoy problem no dey finish oo alaso yi ti de ooo please if my hawking crosses your timeline kindly retweet please
negative
train
and dem for don dey hail am from house say the dressing make sense die
negative
train
poco lee abeg me sef wan blow incrediblenoble don blow today oo
negative
train
bros bless me na my time don reach e no go bad change a life today
negative
train
i dont only play piano i play guitar too i sing im a performing artist im a song writer im unsigned im scared of ending up locally but im proud of what of doing it will take me globally someday i wish its soon
negative
train
that title is too heavy na imagine if she was our daughter one guy will just be having a swell time without dropping yam noo oo i cant take this lia lia she no even hide am na hin dey pain me i will report her to her brothers this is korupshun
negative
train
oya send the thing now another story enter cant remember sha but e sha need me to send another money the things don hang for road transporting the things do one thing one thing blah blah blah i sent another k card‍ worst part be say then i no dey load pass
negative
train
god i need to change my lifestyle i cant be harassing policemen anyhow this kind of stronghead na bullet fit end am o but categorically speaking if we dey for open area and policeman try try hit me to god ma ko igbaju fun
negative
train
i hv been following u for awhile now and even turn ur notific on bt i never still win anything from u abi am i not locky or na my village people mata please i wnt to win ui get tins to pay for school oo
negative
train
im gaining weight aswear na mosquitoes dey suck am back
negative
train
at least chelsea fans go dey alright say them dey face ban but you see this my arsenal tosin na only jersey release we just dey celebrate and unnecessary transfer rumors and no be say we dey face ban like this
negative
train
some of us broke die some of us cant even participate because the mentions already don pass our own sef may not even pop up someone like me wey no dey win giveaways or raffle i cant even try too hard
negative
train
my niggur hate lagos e say i dont even want to hear lagos the moment he do e go just vex like that
negative
train
is this how mazi go comot twitter without blessing me i don keep tab since ekiti election so tey i don lose weight
negative
train
omo purging wan kee me please na im sorry release me i wan poo my intestines
negative
train
girls that will say she is celibate and shit my brother na lie dem dey shook am in and out bruhhhhhhh won do gidi gan na u be the mumu for the film bruuuhhhh
negative
train
lol shey you wey dey bend person pikin don buy byc pata ni
negative
train
uk used is ok but them dey be like bogofbuy one get one freemost likely them don get like one or babymamayou see the nigerian used them fit no get babymama when you meet them but anything le shele any focking time
negative
train
we plenty we dey here wey nobi yahoo boys na just say the yahoo boys be making us look like our hustle no dey pay well
negative
train
e for better sef if baba dribble me i no dey struggle oh i dey just collect my l move
negative
train
before you post finish sef people don dey like the post with all my fire pictures today and i have smelling likes
negative
train
atleast tacha dey try show us small cleavage is she not cold see ehn leave all this people them be scam some of us dey work for cold room we still dey naked waka for house wey get ac dey don scam us im hurt
negative
train
person wey look this country finish call am zoo no make mistake so una no see better roads and good life to copy from france na animal rearing how did we end up cursed with apc
negative
train
e no funny abeg my love for food would not even help me stop eating late at night this tummy o finish mi gan i cnt wear one sexy cloth in peace if i wan snap i no go chop food before i snap
negative
train
aargh we don lose oh na this bad luck jersey we dey wear
negative
train
bbnaija na fraud how can you eliminate kim on top of that naija don commot for afcon
negative
train
who be this new guy wey enter for ighalo wey dey play ball like insect
negative
train
im still a child in this house urrrggghhh see how i dey compose epistle untop say i wan go out
negative
train
any small thing na loss play win opponent retire na refund play win your player retires na loss
negative
train
called my guy in lagos today and was just trolling him small me ive been hearing tankers falling along the road in lagos everywhere causing traffic wetin dey happen him yes oh just like ive been hearing about pastors raping everyone in abuja how e dey happen im hurt
negative
train
wetin ceec do una nitori olohun free my babygal jor its feels good to knw dat an unbeliever like u has turned to a believer cynthia nwadiora a queen i stan still got love for tacha tho
negative
train
wen wen wen wen you see a starstars always dripping too hard nice meeting you mamaso much love maam adedoyino radisson blu
negative
train
abeg come and buy na i sell laptops and phones iphone and samsung only i sell all brandskind of laptop abeg patronize me im registered cac
negative
train
its am baba me i don lit candle dey wait your miracle no fit pass me tonight
negative
train
im a happy hustler thats cos i deliberately decided to be happy no matter what i go dey alright he fit just take time biko come and sew clothes o na beg i dey beg and im looking for people to invest in my business o
negative
train
im being sincere so i can dance well when i hear kai ekeleke pekele pekeleke its don jazzy mavins don come back again oh and not be hiding from camera
negative
train
the guy tell us say him don go heaven dey chop shawarma
negative
train
boss mi i swear i no know how god take create u ooo all i know is dat my god will judge u oooo al dis good jamzzzzzz wey u dey give is non stop
negative
train
haan na everything be red flag sha wahala for who dey relationship
negative
train
i don too drink doc i no dey sleep again na for toilet i dey always dey
negative
train
i get two weddings tomorrow materials don land buh was super lazy to sew now im tryna dodge em and idk how one na my tenant the other guy na childhood friend from church plus i get burial condolence same tomorrow i just want to be a toddler again god
negative
train
to be honest if all of them dey inform una suppose fit win league but i no wish una well
negative
train
baba no whine me o you wey dey feed animals for street sef like this no food for me till next week ‍️ something wey suppose last me for days i don chop am in one day
negative
train
omo this life no get balance and i dont know who i have offended as at my age now i no get girlfriend no tease mate friend no chat street girl and even a bola or awara girl its no joke wollah e dey pain i really feel it but im just pretending
negative
train
na this love wey you put now go cause problem i no dey take am easy with love
negative
train
see i don go sleep abeg make nobody record any thing wey rose do today please kayode off her mic infact show me whitemoney ah rose wan kill me
negative
train
cows man fit start cow business add obi anachulu efi to him title na people like then dey make people no dey like go village
negative
train
i no dey see pissure again o and my vpn dey on e dey show london no be juju be dis
negative
train
dear liverpool fc why is it that every transfer window we must cry and beg you guys to do the needful this our current squad is ageing already una dy test my loyalty oo abi transfer window don close for anfield make una sign players before one or two go happen
negative
train
e be like say this one dey ment you dey order drink on our date without my knowledge andn on my absent what if i couldnt make it down omo angel for heaven don use this one learn work already
negative
train
dem don dey see nakedness already gbefun where you dey watch since na
negative
train
he no go better for all those telegram channel whey dey forecast games una don wreck me finish all my money don finish one game i no see chop bastard people
negative
train
dear don jazzy abeg na bless me too
negative
train
come be now wey i do see woman wey i love abeg o
negative
train
but all these people that went to the airport to welcome bamteddy where una dey when people dey vote ‍️
negative
train
na the dressing dey vex me pass wey super k suppose dey supply better brainwork with correct agbada
negative
train
make nobody toast my babe for protest ground o make e no be like say as we dey i go run you with them o babe wey i suffer toast years ago
negative
train
peace wey una don pieces overcalcu don dey do baba ontop tollgate money wey no enter join me laugh biko
negative
train
small thing dem don vex like those videos where you give dem small food too
negative
train
who wan console me now just one game cut my k odds na cry get me now i swear who do me this thing abeg most times just one game stops me from winning big️ i am pained allah i cant remember who actually gave this game to atleast show
negative
train
na just vex i go they vex because i would have wash them again but heart break
negative
train
like dis like e be like don lose dis election
negative
train
cnn this lady has no chill she just dey attack baba like say hin dey apply for visa
negative
train
watin da sup na boyz come out to protest for my side ajangbadi ojo lagos na e police don gun seven down and injured many with gunshot this lifes wont go down like dat this bad leaders must meet their waterloo and the times nowend bad governance our lives matter
negative
train
your blood will give no peace to all the police and animals called sars enipa gunugun kii kaadun eni pa akalamagbo gan kii kaasu all of una sars na untimely death dey knock una doors
negative
train
the girl don mad i swear lmao student aza wey no fit collect pass k
negative
train
ogudu sars self dey game those idiot don do me strong thing dey withdraw the whole money wey dey my access account still dey tell me say make i thank god say i get money
negative
train
nah nah e done forget say day like this go pull up head his fmr aig tiff done dey e blood
negative
train
since burna dey make music for this kind p when the time reach na fem guys con dey jam i no wan push no agenda e jus funny
negative
train
dont say that na broda na the twin sis like fetish stuff
negative
train
im trying to get back in shape for a groomsman duty later in the month but this dumbbells don dey make body pain me omo i no do again if the suit like make a no fit i no fit kill myself
negative
train
please na abeg na please please please please please please please please please people are dieing please
negative
train
thats me london spain anywhere i dont mind na the visa be koko abeg make una help your brother in need o im considering gay clients too
negative
train
buhari son kee hes probably well secured even agbero chairman piking dem na yankee dem dey
negative
train
mc oluomo thugs wey suppose join the protest don go collect bribe its so unfortunate ahaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa nigeria yiii teyin nikan ni e no concern me again ‍️ sha make them
negative
train
somebody please help na wetin all this people living in lekki dey do for their house
negative
train
after this hate and selfish speech i hereby give up make i go dust my book abeg if youre going to the abroad even if na namibia please i dont mind being your guide o we moveeee god fit use you o
negative
train
this govt just dey like odd against odd how e wan take enter make e give u joy god give me trusting wrongly mowe ogun nigeria
negative
train
ha awon omo mile fiya jemi leni all the work out wey i dey run from na today i do am
negative
train
abeg use style check my media you fit see wetin you like i don broke ejhooorbikoibegpleasembok
negative
train
god yunno go understand like the k dem collect na smth wey i just load ohh and na new sim i fit even borrow so u see e just happened like that like u still dey shocked
negative
train
kanipe i have used the energy wey i put for love learn mechanic ni i for don sabi repair train
negative
train
do we look like terrorists mugu wey dey yarn dust when he don see microphone
negative
train
netflix ti get me all because of that stupid emily in paris series i went to open account so i can finish watching it as dem never ready to subscribe i think say na free thank god say na own i do e for pain me pass like this
negative
train
nah this week weak me pass atm sef no gree dispense money ah jes dey like sae i no dey
negative
train
forger hype abeg because of the love i get for the guy i play the album overnight just so the thing go enter body but as i wake i still low on vibe the tracks get as then be jare all na low vibe things and den fit putset you for boredom moodmode
negative
train
omo see wetin buhari de do for this kind heated moment baba de commision keke how this buhari take survive this corona virus how did he not dieeeee this guy doesnt deserve to live
negative
train
pele wetin i dy vex like dis like madt today is monday my boss no go hear story say traffic dey ooo
negative
train
no be if we cum win am now sars dem go carry us abeg make we st b we win am xo dat we fit use am well tnkx
negative
train
she dey improve he fan base me i dey mentally stressed rn she go come dey put one scam cry emoji
negative
train
abeg make una tell me which one be swat we are tired of this people swat and sars na still the same people abeg who train the swat people we done wake up and them no fit decieve us again na still the same people they there
negative
train
like whos suffering whos collecting money na we dey suffer na these cows dey collect money
negative
train