text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
see this foolish human begin ooo good what your broders dey die u dey here dey praise your stupid president i sorry for u make i catch u first | negative | train |
airtel everytime i sub they will be like now that you have data you can watch adesua blahh blah una and the adesua dey ment as nah una papa buy sub for me na | negative | train |
the guy that dies in my area egbon wey gentle omo olomo wey no like wahala stray bullet pass go meet am haa rasheed footballer | negative | train |
thank god say i sabi fine babes wen sabi enjoy the last of ya s wahala bae dirty s go madt ️️️ | negative | train |
like say davido know say something like this go happen for this country protesters dey use dis fem song dey catch madd cruise before governor or commissioner talk boys don play fem | negative | train |
abeg make una help me run this thing i have a cater on standby to cook some banging party rice na money we need epp us | negative | train |
to make it and im certain that im marking this one because e don sub + again lazio scores again to make it imagine not loving the joy and suspense footbal brings | negative | train |
at this point im proud to say im a member of tho i no dey attend membership class | negative | train |
s tl is giving me intense life and joy all my coconut head compatriots in abuja we love you and we salute you aluta continua e sure me die say god dey waka amongst una | negative | train |
na person wey no fine dey fear breakup | negative | train |
lol wahala for the babe wey dey always tell wiz something o everytime she tell me say she tell me say lol abeg make the babe dey continue to dey tell am better something make e dey sing better for us | negative | train |
ac and fan dey on im naked on bed chilling buh outside with tshirt and pant cold wan finish me | negative | train |
ronaldo we wey know am wella know say na fraud your goat no get goatti he no fit carry team turned a team that was winning the double comfortably to a team that is now doing singles like an upcoming artiste | negative | train |
how many years ago sing shey na like this e go dey dey listening again now and im in tears how many years ago and we still dey ask the same question | negative | train |
my friend go charge phone for business centre come forget tally for collecting the phone and the owner of the shop say he dey travel go village like this i don dey reason as i wan take settle since pm | negative | train |
this town sef na so them like church ni ️ to eat na war to buy fuel problem barb nsogbu | negative | train |
e pain me sha | negative | train |
abeg help me analyze because i have headache already how is it possible to order pizza from london you think say na waybill you dey do from enuguabuja abi | negative | train |
person say mc galaxy no get sense na why e dey always sing about soup first na oha now na ogbono very soon na afang and edikakong he go sing i felt it | negative | train |
be like person put boiling ring inside our over head tank cos water wey dey comot from shower and tap be like wetin dem wan take make eba at am god abeg april no too early for rain to start to dey fall everyday nah abeg | negative | train |
lol no dey loud am na you wan pursue customers from me | negative | train |
lol some niggas still dey around dey peddle drugs as match dey go on ahh | negative | train |
anytime i go there i just loose it one day i was like if na penicillin i being dey go for i will kuku tell the person im seeing my period cant start work in that kind oozing heat and temperature | negative | train |
lol nothing dey work well bro we just dey patch patch am atimes self man dem dey wish he follow boys do game but | negative | train |
na we wey chop fable still chop this one no wonder we nor too bright irọ ni wọn fi configure brain fun wa | negative | train |
dat is bad me dat i use to baff like times in d middle of the night | negative | train |
second friend a guy said na only for movie i don see una type of love before make i no see any guy with you i go take you beat am | negative | train |
abeg sardauna guys mona calm down na una cause this katsina heat | negative | train |
aswear e no funny again by this time i dey my house dey sweat | negative | train |
for my mind i don save k as i reach where i wan memory card the lady don bring out the memory card e remain make i just open back cover to test the card na fufu dem sell for me oooooo | negative | train |
reflecting over some of my most treasured moments thank you we still g r i n d i n g n i n e a w a r d s one h e l e n a its an incredibly amazing | negative | train |
guys help retweet my client may be on your timeline please go subscribe to our youtube channel na wetin we dey use feed our family epp us | negative | train |
david tar who be dat no be me dey pay am wetin you dey talk sef na me dey pay am so therefore what is his is mine joab big bros i no go advice you make you near there leave mata for matthias you know as e dey be david you wan die | neutral | train |
my fellow e be like say na so so battle we go dey fight till this season finish | neutral | train |
really would love to get sister locs but im too broke like way too broke for that i shouldnt even be thinking about it k don comot from my account already just thinking about sister locs | neutral | train |
guy i no know why my stupa d team no dey look him angle na people like grealish dem dey look | neutral | train |
oga vex say we da advertise for your comment section if you fit hug transformer abeg delete the account bigcolaja lasisielenu | negative | train |
guy lock up abeg na today we begin dey see your tweets youve been behaving like class captain of common sense and logic all in the effort to look more tolerant and enlightened than the rest of us now go and live on your educated northerner compliments | negative | train |
yal didnt even wait for banks to finish una don dey tag apc you want to refund him his money and all e calm down na | negative | train |
lol them dey do for my side oo be like say person don chop my own | negative | train |
vals gift wey i buy for my boyfriend since neva reach him hand the person wey i send go dubai to buy another thing don come back cloth still neva show | negative | train |
guy e be like say you dey mad you go just dey hail me for twitter you no create time to come see your daddy mad man im in ibadan at the moment where you at | negative | train |
better all those figures they are generating if u never dey vex reach na the suffer level we go dey oh | negative | train |
yes dear im under blanket the cold wey dey blow for here no be mate with anywhere in the world o | negative | train |
bro i was once in dis shoe i fink i af said it before pon ya post pon ig glad my friend was wit us dat night nobody wudda believed me she beat me so tey i lo fit explain to person | negative | train |
seriously i miss bhadooski his tweets and his mind your business lifestyle e get some influencers her e wey they like drag person unnecessary | negative | train |
una just dey scatter ground holy boy like me no fit take anything | negative | train |
lmaooooo we go know on saturday if hin dey deal with dino or not i know its your terrain but gybs weyre is the reason dino no fit do weyre currently governors are powerful in nigeria and i learnt your gomina is eruuku kai why is he not treating the judiciary well nau | negative | train |
david luiz abi wetin b him name sef have never believed him with dat jorginho iranu | negative | train |
lmao dem don dey run leave us oh | negative | train |
i they sleep you come wake me up wetin i do you na person no fit sleep again you must wake him up and you want make i comot with una am sha for waking up na ha much abeg | negative | train |
the thing wey dey vex me with zee world be say all the acting takes place in one big living room lol and its always the same story when they die they will resurrect do face surgery and carry on like say nothing ever happened | negative | train |
e be like say na man city dem go give us oo | negative | train |
jazz boys where una dey na this whole story is just upside down and inside out lol the worst part is that some of you are now thinking that palm jazz go work for una please refrain from supporting any adulterated suggestion that jazz go work for you by believing it | negative | train |
thank god say woman no dey here because i for give her belle this night sweet belle twins one go be lukaku the other go be rashford the referee is invited to their naming ceremony ️️ | negative | train |
damn im listening to this jam and im like oh sht the gbedu e tight gan | negative | train |
baba god you sabi as e be for my heart oo abeg bless your boy | negative | train |
please space dey for one person this boredom dey gimme headache food sef no sweet for mouth again | negative | train |
free money no dey again him com dey vex unknown to him see how him dey tell us how dem dey slaughter nigeria money by just passing a call through their designated insiders during their time in aso rock now we know | negative | train |
guy i wan die that day i come dey waka like say i get hunch back | negative | train |
see the mumu wey follow ronaldo fly e think say na mumu like ham him dey challenge | negative | train |
mixing and mastering is so damn stressfulyou fit just dey hear some kind breath underneat the recording who dey actually breeeett | negative | train |
omo i don try finish this thread like three times now story too plenty abeg make una carry una breakfast go chop alone i no follow una do love | negative | train |
i dey on top water as i dey like dis i dey fear | negative | train |
this my tailor be like he wan use peer pressure kill me k a yard material seaman brother abi uncle used na him e dey call me to come buy | negative | train |
for whatever reason u are angry with me na only god fit give u peace o cus rai naw im broke spent stressed frustrated and angry at everything n everyone including you sef na all of us dey frustrate laidis ko bo she nshe e siwaju my friend | negative | train |
i won cry on monday when i discovered that the package wey i won send na vgc be the placei weak for body bcos i used gokada logistics na i pay ooo | negative | train |
please make e dey fall there because if e try fall for my site i don lose money | negative | train |
make we no chop egg again wetin make we come de chop eh | negative | train |
never call me fine girl first i just wan tell you say in case you see any message or call from lapo abeg no dy rude to them na me use your name and number do guarantor asaba delta state | negative | train |
na my ticket dey me important pass you people should not beat dem more than o | negative | train |
swear kayode no fit make am again ooo nah + den call this thing nah wetin concern us with gossip | negative | train |
god abeg all this rumours of proposed hike in school fees should better not come to pass oh because e be like them wan sell unical | negative | train |
mosquitoes on silent they will be flying around your head and you wont even know so much for just bite and go na that their noise dey pain me i no fit use am as excuse again mosquito don dey put themselves on silent if them wan enter flight mode oohh | negative | train |
amin jesu both the current past and future politicians of ogun state e no go better for all of them if you dey aspire to become politician in ogun state in few year e no go better for you too | negative | train |
im like that too and thats why if i eventually decide to get married i will not marry an unfortunate individual that will wake me up and say she want to discuss something in the midnight i fit sit down for floor just dey cry | negative | train |
this was what we sought to achieve circa with the million youths movement everything was going as planned until person wey we give money to build website chop the money clean mouth na there i give up | negative | train |
baba don jazzyplease nahgimme money tooplease nah abeg nahna beg i dey beg | negative | train |
e get one nurse wey dey inject people h better go check | negative | train |
iloduba chideraa henry uba bank boss bless me na and but of us na d same birth month oo na your boy be dis oo | negative | train |
i dont know o but this and question song dey make me happy everytime understand too go come make me dey miss my friend wey i quarell with | negative | train |
problem no dey finish my dear but na chelsea men dey run am no worries we gallant | negative | train |
please order for your shawarma for tomorrow na no vex na order na delivery to every part of come and buy na help me retweet na | negative | train |
everytime this shade is thrown e dey pain | negative | train |
person give u a twerk video una dey tell am say make e delete am e no good o | negative | train |
whos this person always talking about dick on my curious cat please abeg stop e don do | negative | train |
that laptop na my client e wan kill nifemi | negative | train |
una small girlz big gawdboyz just dey hit their meats inside una deep freezerz make una better take am easy ooo body go soon tell una as e dey go | negative | train |
armed robbers dey front bridge don collapse civil war don start rapture don come | negative | train |
you dey mind them we dey envy everything for ja like now i suppose dey tell them shey de suffer light pass me tho i know one mumu amongst them would still say we no suffer reach them | negative | train |
pastor was singing warfare praise and idiot me did that falling down dance im currently soaked in olive oil now the pastor say na demons dem go cast | negative | train |
good evening everybody the king is here again something is happening rai na this is the height of it all how can i be going from oshodi to egbeda for over two hours and im still at ikeja im tired im tired | negative | train |
but seriously all these females oap in enugu need to stop all this plenty english when theyre on air️ e no fit some of una at all | negative | train |
what a sense of humor this guy will think he has entered the spotlight with this nonsense he did enemy of progress cos e no better for so make e no better for others too shuuuo who mtn or any service provider help all the deductions dem dey do we too no fit chop | negative | train |
bro na so man city spoil my ticket yesterday and na only them remain make i chop small k way i suppose use hold body today man just dry like warey | negative | train |
who get phone wey e no de use again my phone has spoilt last last the screen be like e de high dey touch here and thereyo type this tweet na war epppp | negative | train |
sombody remind these silly women that rachel d beloved wife of jacob di original hebrew died due to childbirth complications after giving birth to benjamin and d hebrew women story was a lie told by d midwives to deceive pharaoh in egypt dey no dey read bible ni | negative | train |
wetin you go gain if you decide to ignore this s album album wey we anticipate album wey we use bet against youd be a loser fam | negative | train |
when you don comot the whole thing from body you go con consider say knacks no worth abj house rent | negative | train |
camp diaries day this my guy never attempt toast any babe for this camp but na one fine soldier woman he go toast today he don dey do frog jump since am | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.