text stringlengths 21 14k |
|---|
Fifa say Cameroon Football Federation, Fecafoot get duty for see say deh respects rights for players even if de president, Seidou Mbombo Njoya just take ova as new president. |
For dis deal, di groups agree say dem no go fight again if government give dem political representation and allow dis armed groups join di CAR military. |
Omar al-Bashir: Sudan president dey trial for 1989 coup |
Skip Twitter post, 2 Ibrahim Magu this morning on a Channels TV programme: That emblem on his lapel is a Buhari re-election campaign material - and this is supposed to be a public servant of an independent anti-corruption body. |
She only find out di truth wen she return back to di kontri wey dem born her (South Africa). |
Lawyer to Shia leader - Lai Mohammed: N3.5m tok na fat lie! |
Following di arrest of some persons in connection to di breach of di premises of the High Commission of Nigeria, di Criminal Investigation Department go take sharp-sharp action on investigations, because of di nature of di matter and im potential ramifications on Ghana-Nigeria relations. |
Odas wey follow contest na Lyon main rival Duoye Diri of Peoples Democratic Party, im get 143,172 votes. |
Dis woman wan help you do safe sex You go buy $80 'smart condom'? |
"Dem don arrest 38 pipo including women, some of dem bin dey church wey dem come carri idem" " Di military pipo say dem bin go release dem, but notin don happun" Patrick explain. |
Di way "super malaria" dey spread for South East Asia na serious problem for world. |
Skip Twitter post, 1 SOCIAL MEDIA WEEK ACCRA IS BACK AGAIN!! |
Like di last Sunday night eviction show, oda housemates also get chance to choose two of di four housemates wit di lowest votes wey dem go like make e comot from di house. |
Another thing we de for inside dis tori Germany election: Merkel don win another four years24th September 2017 Germany coalition talk don scatter after FDP comot20th November 2017 Germany: Wetin make Merkel 'market' still dey sell?25th September 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Aboyeji also tok say di union dey chook eye inside di mata to identify who get di tanker wey involve for di accident. |
ourt say make Rooney no drive for two years 18 September 2017 Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Di judge tell Rooney say "you put yourself and other road users for risk" Former England captain Wayne Rooney don appear for Stockport Magistrates court and accept say im dey guilty of drink-driving. |
Wia dis foto come from, VICTOR OSIMHEN/INSTAGRAM Wetin we call dis foto, Nigeria Striker Victor Osimhen go begin play for Italian club Serie A For June, dem name Osimhen player of di season for Lillie. |
Di feem wey be di first movie Nigeria actress Genevieve Nnaji dey direct, and act, don already dey get accolades for social media on top di release. |
Oga Ukadike and Oga Ahamba say, e go fine if di new govnor maintain all di good work wey oga Ihedioha don start so dat di pipo of Imo state go continue to happy wit am. |
Many African kontris including Nigeria, Uganda, Ghana and Cameroon get laws wey make am criminal offence to be gay, lesbian, bisexual and transgender. |
Nnamdi Kanu: Ipob leader dey collect $85,000 USD to rubbish Nigeria? |
How separatists ‘lockdown’ Anglophone regions Situation for Northwest and Southwest di stabilize Cameroon - Paul Biya On Monday morning Bamenda resident tell say gun di fire for different areas. |
Even here for BBC News, we gatz remind oursef how di electoral college dey take work and wetin battle ground state be. |
Another thing we de for inside dis tori Missing General: Nigeria army don see grave wia bad pipo bury Maj. Gen. Mohammed Idris Alkali26th October 2018 Missing General #JosPond: Our life no dey safe, soldiers dey intimidate us - Dura-Du district resident8th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Abiola na di change millions for Nigeria put dia hope on say im go cari dem comot from poverty and give dem beta life. |
New York attack: Donald Trump want death penalty for suspect |
E no take two year siddon for office. |
Dem say di election no fit happen until di electoral commission don "quick quick investigate di matter. |
"VAIDS go ensure financial inclusion, we suppose encourage am, drive am to make am work" Nigeria go soon start 'name and shame' for people wey no pay tax 'We fit punish big oga madam wey no dey pay tax' - Nigeria tax authority Nnaemeka also talk say government suppose collabo with telecommunication companies dem to get data of people to know who dey pay and who no dey comply to take track dem down. |
Di party Chairmo, Uche Secondus tok dis wan wen e lead team to go submit petition to US and UK embassy dem for Abuja. |
FBI don arrest Nigerians ontop yahoo-yahoo EFCC, FBI collabo recover $314,000 and N373m from yahoo-yahoo "Di suspect dey tiff pipo informate wey she dey forward to her American partner-in-crime. |
CAF Champions League Wia dis foto come from, FADEL SENNA/AFP/Getty Images Wydad Casablanca of Morocco beat Al Ahly of Egypt 1-0 for second leg to become African club champion. |
Salah wey reach di final of di UEFA Champions League wit Liverpool dis year and win di highest goalscorer award for Premier League last season dey hope to win di award even though Egypt no do well for World Cup. |
Kelvin Chimaraokem, Lagos, 25 years "My mama go flog me finish then wake me up for midnight wit Bible then we go do midnight prayer together for my room and she go read Bible-related verse of my crime. |
Di final go happun for August 23. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di following year, May enta news headlines when she dance ontop stage to Dancing Queen song by Abba for di Conservative Party Conference for Birmingham for October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images On 14 November 2018, May follow meet wit di different different ministers for Downing Street to brief dem on di 585-page EU withdrawal agreement, afta months of negotiations. |
Cameroon dey on alert for coronavirus Cameroon minister of Health, Manaouda Malachie di call on kontri pipo make deh di observe hygiene rules, and make travellers weh deh komot from kontris weh deh get de virus report for health authorities make deh monitor dem. |
— tolu ogunlesi (@toluogunlesi) August 3, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Shoprite is a direct foreign investment in Nigeria. |
Last week, President Paul Biya bin announce say government go crack down on people wey im call secessionist. |
Dem reveal say di fumigation tablet, Topstoxin, be pesticide wey dem dey take control insects for stored grain, processed food and feeds inside. |
Pipo don also dey tok about Beyonce performance as di movie dey ready to land. |
Another thing we de for inside dis tori DR Congo Ebola: More dan 1,000 pipo don die4th May 2019 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
So as Nigerians, make we torchlight di mata seriously. |
Wia dis foto come from, Dele Momodu/Twitter Wetin we call dis foto, De building wey dem demolish be new property wey dem dey construct for staff According to Mr Kabutey, "when police come, dem no talk dem anything, instead dem go straight to de man [leader of the armed men] wey dem have friendly chat plus am, exchange numbers wey dem allowed am to go." |
Rape matter cause plenti protest for Lagos and Abuja plus some oda states for di kontri as protesters wear black carri placards dey demand for justice for rape victims in di kontri. |
President Trump go hold summit wit Kim by June, but dem still dey fine tune di details of di summit. |
But Gololo say, na defend di herdsmen defend dem self from thief dem wey come steal dia cow. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup Friendly: Mikel Obi no go play against Poland21st March 2018 World Cup Friendly: Joel Obi go replace Mikel Obi - NFF21st March 2018 Mikel Obi hear say dem kidnap im papa four hours before Nigeria play Argentina3rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di Nigerian National Petroleum Corporation, di kontri oil firm, say na truck wey hit gas cylinders near one of e pipelines naim cause di blast for March. |
Kim post dey come afta Kanye West post tweet wey he later delete say im bin try to divorce Kim. |
E dey number eight position for kontris inside di world. |
It will be followed by another meeting with the leadership of @inecnigeria led by its chairman, Prof Mahmud Yakubu.— Bamikole Banks Omisore (@MrBanksOmishore) August 6, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Nigeria National Assembly emergency meeting fit be to avoid shut down7th August 2018 House of Reps wan override President for Electoral amendment bill15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
How lecturer 'cancel' Nigerian student project defence because of im afro hair and dressing University students fit still remain for house even afta goment reopen schools - See di reason why Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date Nigeria get about 90 polytechnics, 28 Federal owned, state get 47 and 20 private polytechnics and Colleges of Education dey close to 100. |
Davido win MTV EMA 2017 award Tiwa Savage don enter BBC 100 Women Artistes Wey don win for BET 2Baba & D'banj Dis na di first African artistes wey open road for 2011 when both of dem join to collect di Best International Act: Africa. |
While Funke Tonye-Preghafi wey dey get cosmetics company say di solution na "to leave very early by 6.30am for school runs and use corner eye dey confirm di areas where traffic get belle with Google maps." |
I go accept defeat if I lose - Ganduje PDP dey ask INEC to cancel Kano rerun Before di announcement, some of di party agents bin don express dia concerns about di election process say wuru-wuru full am. |
Im say: "di tin dey pain me and e dey make me sometimes I no dey fit think well. |
E go tell if na INEC issue di PVC wey dem insert. |
All dis strike na more palava for Kwame Nkrumah University of Science and Technology afta student para do violent protest wey come make dem close down di university. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Presidential Election update: UK confam say INEC result dey authentic28th February 2019 Buhari campaigner para as EU final report fault Nigeria 2019 election15th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
''Like human beings, female chimps dey get contraceptive to prevent belle wey dem no want . |
Wia dis foto come from, Northern coalition group Wetin we call dis foto, Di protesters for Katsina Abdulaziz say dem go continue to protest until things change and hopefully goment go listen to di cries of northern Nigerians over dis mata. |
They do the marketing at their expense and both party share the returns. |
E dey take about four to six years for person to dey fit compete well-well and learn di sport because e dey go very fast wey be say even your brain fit no handle am. |
Den eat dis food ‘‘You fit die if you chop beans and oda food wey dem mix sniper’’ Im explain say di poisonous chemical wey e turn to, fit cause kidney failure, liver failure, pancreatitis, lactic acidosis plus plenti oda orishirishi sickness. |
One of di ethnic group dem wey dey practice am na di Urhobo pipo for south-south, Nigeria. |
"I know say many people dey expect di prophesy to fulfil‚ because of wetin dey happen for inside dis country. " |
Ghana be sovereign state, dawg ‘Western Togoland’ separatist claims – Government Dem come send joint military and police personnel go di area to arrest di 18 pipo. |
But di main opposition party for di state, PDP say di way El-Rufai kneel dey beg kogite show say Yahaya Bello no merit second term and e misuse di opportunity wey im get. |
Kemi has honestly sacrificed a lot.— Alade (@rasakioloda) November 12, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 If u guys advice him to go for kemi and he prefer ore..i tell u d fact... they will have issues... because everything kemi will do in his head ore dos it better because he his happy with ore even with all her flaws...— Mr Aro (@daddy_aro) November 12, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 He should leave Kemi for someone that will appreciate her abeg. |
Another thing we de for inside dis tori Oil spill in Rivers: Over 50 incident happun for di state in two months - NOSDRA18th August 2019 Shell vs Ogale/Bille community: UK Supreme Court don agree to judge di oil spill case25th July 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Kano Governorship election: Police arrest man wit 720 cutlasses 7 March 2019 Wetin we call dis foto, Suspects wey police arrest Police say dem don arrest one man wit 720 cutlasses wey dem dey suspect say im and some pipo wan use create problem for govnorship election on Saturday. |
Level of awareness high and may pipo dey comot for Covid- 19 testing. |
Den, fans no pity Kelly say e lie about e bornday. |
But Lagosians don put mouth to tok which kain sanitary service dem prefer for di state. |
Osun state for south west Nigeria don lock Obafemi Awolowo University because dem dey owe goment N1.8bn tax. |
Wia dis foto come from, @GovAmba -Twitter Wetin we call dis foto, Since October 1, 2017 wey di group declare freedom from La Republic na im katakat increase for southern Cameroon Deh di look fain and deh all dress in light green and blue track suit we dia lawyer say deh just give deh clean one for today as deh bi di wear na dirty wan. |
— Thought police (@MichaelAyua) December 25, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Rochas of Imo State is really abused of statues; bt he did wonderful interms of xmas decorations. |
Fofana even put photo for Twitter to show people how the matter take serious. |
Na on Saturday one Nigerian journalist Ahmad Salkida wey get strong connection with militant group Boko Haram announce say na only 15 schoolgirls still dey alive, out of di 113 wey dey di hand of di group. |
He add say: "Our technology no one remove mosquitoes forever, but we want break malaria transmission for area." |
9, Off Sama Road, Sokoto SOKOTO Sokoto State University, CBT Centre, Sokoto, Sokoto State SOKOTO Umaru Ali Shinkafi Polytechnic Sokoto, ICT Centre, Sokoto State. |
Four-month maternity leave/7-day paternity leave Opposition National Democratic Congress (NDC), also reveal say dem go extend de regular three-month maternity leave wey women dey enjoy to four months if dem come power. |
Three judges talk say the custom dey "unislamic, arbitrary and unconstitutional." |
Another thing we de for inside dis tori BBC don launch West Africa Bureau21st March 2018 Video, BBC Pidgin don land!20th August 2017 Di new BBC Yoruba & Igbo 'dey sweet for belle'19th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Due to Covid-19, we decide say we no want crowd for our centres in line wit directives wey relevant agencies like di PTF and NCDC h give. |
E mean say di mata dey touch pipo wella. |
Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay 29 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, South Africa na one of few kontris for Africa wia same-sex relationship follow inside law Nigerians tanda for top three of kontris wia, to dey gay, na one of di reasons why dia citizens dey apply for asylum for United Kingdom. |
Kano Prisons: How wardens arrest woman wey try to smuggle marijuana inside noodle pack for one prisoner |
De National Commission for de Promotion of Bilingualism and Multiculturalism go fit shine eye now for check root for de problem", President Biya tok for e message for young pipo, as country di celebrate 52nd National Youth Day on Saturday. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: President Robert Mugabe don resign as president21st November 2017 Zimbabwe: Protesters dey waka go Mugabe office18th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lesley Nneka Arimah bin grow up for Nigeria plus all di oda different places wey her papa bin work, but na for UK dem born her. |
Kenya election: Third candidate go enter race Kenya Election: Supreme Court no fit decide Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People hail Chief Justice Maraga for im ogbonge decision Damage to judiciary When Supreme Court first cancel 8 August election, people from all over di world celebrate dia achievement because na di first time wey dat kind judgement ever happen for Africa. |
So far, as at January 2018, di total number of voters wey register all over di country na 73,944,312. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Video, Fire Service don quench di fire for Lagos gas explosion15th January 2018 Video, Lagos gas station fire15th January 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
International Passport Wia dis foto come from, Nigeria Government Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari wen e launch di new International Passport for Nigeria International passport na small booklet wey contain di name of di holder, im place of birth, date of birth, the date of issue, date of expiry, E also contain di passport number, photo and signature. |
Now wey di position of permanent Minister of Finance dey open, some Nigerians wey don accuse Oga Buhari of nepotism - wen im appoint Yusuf Bichi wey be northerner as DSS Oga - go dey look to see who di president go nominate for di job. |
Lassa fever: Tanker mate be first casualty of Lassa fever, GHS start investigations 2 March 2018 Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA Wetin we call dis foto, Di incubation period for Lassa na 6-21 days. |
So if we get report say some pipo dey do dis dance, we go go arrest dem." |
Work like Elephant, chop like Ant. Di street sweepers of Abuja |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.