text
stringlengths
21
14k
UN confirm tori say for sharp morning for number 14 day for February, soldiers enta Ngarbuh palace, church, di fire shot any how, burn houses and na so deh kill woman weh e get belle, pikin and old pipo dem.
Skip Twitter post, 2 This is an old trick sir.
Meanwhile, di other major broadcaster, KTN dey on air dem no touch dem.
Im also encourage all Nigerians to hold dia leaders to account, and sieve wetin dem dey hear before dem conclude.
Chibok girls: Make goment bring my sista back
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Hemeti (wear military cloth) as dem sworn am in as deputy of Sudan Transitional Military Council BBC Africa editor Fergal Keane call Hemeti "di most likely leader of di counter revolution" and outsider for di kontri military leadership.
Another thing we de for inside dis tori Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
If dem don kill am, dem must give us im bodi back."
See di Big Brother Television gbas-gbos wey sell Tacha market and oda tins wey happun to oda housemate See wen BBNaija reunion show dey start and how di house mates slay for fans Five tins you fit do to ginger yourself for house if di coronavirus palava still hold you down Oda actors wey dey di feem na Bronisław Wrocławski as Mario, Magdalena Lamparska as Olga Natasza, and Natasza Urbanska as Anna.
Xenophobia: No 'epp' for Nigerians wey dey come back from South Africa
Nigeria flood 2018: More than 100 pipo don die and di number fit increase
Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am 5 February 2020 Wia dis foto come from, Twitter/Man United Manchester United brand new player, Odion Ighalo say im dey so desperate to play for di club sotey im agree to half im salary to make di deal happun and im no sleep di night di agreement take place.
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Bollywood stars and politicians don begin pay tribute to am on social media.
E say dem chain am to one old generator and say dem give am one ogbonge punishment, wey dem dey call "Tarkila", wia dem tie im hands up and hang am from di ceiling.
Another thing we de for inside dis tori Ghana First Demo: Thousands hit streets of Accra on top Ghana-US Military Deal28th March 2018 Ghana lawmakers don vote to allow U.S military base24th March 2018 Ghana/US deal: "Before we think, [America] have thought already"27th March 2018 Ghana Beyond Burger: United States deport 86 Ghanaians who dey ‘burger’ illegally15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
See how British High Commissioner dey flow for Pidgin
Electoral material reach all place for correct taim, and na 6,600,000 pipo bin register for vote for 24,988 polling stations.
"We need to reduce di spread of dis infections and invest ontop new antibiotics and treatments wey go replace those wey no dey work again."
BBCCopyright: BBC BBCCopyright: BBC Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
We get over 40 pipo wey wound."
President Emmerson Mnagagwa say di ban na "important step to make di economy normal again."
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Buhari visit to Lagos: 'Why di president dey make us waka upandan' - Lagosians29th March 2018 Martin Luther King: Why MLK Centre dey deny dem give Buhari award?29th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Alex Ekwueme bin be di first vice president for Nigeria Alex Ekwueme die Na dis year, di first vice president wey Nigeria ever get, Alex Ekueme die.
Wetin we call dis foto, Schools don reopen for Oyo state Wetin don happun so far East Africa kontri, Kenya recently cancel schools until 2021. e neva dey clear if some oda African kontris go follow dat direction.
Wetin we call dis foto, "Aagbe Wo" demo against growing level of insecurity for Ghana Another thing we de for inside dis tori US whack Ghana plus visa sanctions sake of authorities no want receive Ghanaian deportees1st February 2019 Ghana opposition boycott Ayawaso West Wuogon by-elections after shooting incidence injure seven31st January 2019 Ghana President praise EC for ‘free, fair, transparent’ Ayawaso West Wuogon by-elections1st February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Skip Twitter post, 1 When Temi wrote Mr Eazi’s name in the sky on his birthday.. guys were like “don’t date broke girls”.
Skip Twitter post, 1 Dear young ladies, don’t date a Yahoo/G boy!
End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am' Nigerians dey demand justice afta one police officer shoot one 16-year- old girl die for Iyana Oworo area of Lagos State, South West of di kontri.29th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ayo Fasanmi: Afenifere leader and elder Nigeria politician get ogbonge tributes from far and near
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Surfing don make me get strong mind’7th July 2019 Eli Waduba Yusuf: How one Nigerian artist catch di eye of Kevin Hart2nd March 2019 International Day of Happiness: Five ways to dey happy20th March 2019 Di six kontries wia men and women get equal rights4th March 2019 Black panther: Camera catch di animal wey scarce for Kenya13th February 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Wizkid na main performer for BBC 1Xtra Live concert for Birmingham23rd September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dis final go be di most expensive Tennis match for US Open history.
- Dis na wetin go happun next Lagos new lockdown rules go last for six weeks - Dis na how e go affect you Tips parents fit use ginger dia pikin during coronavirus lockdown Di governor draw hear give school authorities to ensure say adequate preparation dey for resumption before di August 3.
Instead, di Academy cancel di nominations and give Chaplin special honorary award.
End of Facebook post, 1 Flora My Flawa Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido don dey travel for im different tours throughout di year Before Chioma "turn Davido to Igbo man", Davido release "Flora My Flawa" on February 12 as im first official single for 2018.
Di KPU go finish vote counting and announce winners of di presidential and parliamentary election on 22 May.
Na on Wednesday di boys finally comot from hospital and later do press conference for Chiangi Rai.
Dem find burial ground of 'biggest child sacrifice' for Peru Newborn girl pikin wey dem bury alive survive Hannah Baxter, wey be 31 years, die later for hospital from serious burns all ova her bodi.
oko Haram don kidnap about 10 pipo for Borno State 6 September 2018 Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Wetin we call dis foto, Boko Haram katakata don make many pipo begin live for camps like dis one for Pulka Pipo wey dem suspect say be Boko Haram militants don kidnap between 6 and 10 pipo for Gwoza, Borno State northeast Nigeria.
Three years ago she bin create 'My Locator', one app wey fit epp pikin dem wey loss.
Di best thing na to reform di whole Nigeria Police Force".
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 And Janet Mock, another US writer, dey welcome Meghan as she promise to come back house.
Kenya election: Court say make third candidate join race 11 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kenyans dey confuse as to whether di election go still hold More confusion don enter di presidential election for Kenya wey di Supreme Court say make dem do again.
Another thing we de for inside dis tori Sickle Cell pipo no go die now now now - Hilda19th June 2019 1:22 Video, Na blood donation dey epp save sickle cell patients, 1,2219th June 2019 Tosyn Bucknor: Life and times of Lagos 'area mama'21st November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
'House of Reps order to shutdown Edo State Assembly na academic exercise' You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki Di Senators no stop dia o, dem also decide say, if govnor Obaseki draw saliva no give di proclamation letter within one week, di National Assembly go take over di work of Edo State House of Assembly.
Another thing we de for inside dis tori 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 World Malaria Day: Wetin be malaria and how we fit stop am?25th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
As de law tok, court fit still pass death sentence for de seven soldiers even de six weh deh say deh obey orders.
Di White House too no gree chook mouth for di mata.
How 'magomago' for oil deal make Nigeria lose $6bn 'Kpo fire na di way, young pipo for Port Harcourt no dey gree go school again' For dia new data wey dem post, di cheapest places to buy petrol for di world na for Venezuela ($0.01), Sudan ($0.13), Iran ($0.29), Kuwait (0.34) and Algeria ($0.35).
One elderly woman, wey dey live for one of di buildings wia di helicopter crash happun, say she bin dey read her bible for inside di room wen she hear di loud noise of di crash.
Now di pesin wey dey pipo face na Childish Gambino, one artist wey release new song: This is America on Saturday.
'Why Buhari dey make us waka upandan' - Lagosians No be Buhari invite Naomi Campbell - Presidency Meanwhile pipo for Lagos State, don dey react as President Muhammadu Buhari wan lead oda All Progressives Congress members carri im campaign go di state on Saturday.
Kamaru Usman: Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history 3 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Kamaru Usman wey dem dey call di Nigerian Nightmare don make history for di Ultimate Fighting Championship.
Di rain wey start around 8:30am, come wit heavy breeze and by di time e finish, two buildings collapse, many trees and electric poles also fall.
Some of di attacks bin happen from people as dem dey return from di mass burial of victims wey bin die before.
14 pikin dem don die and deh register 42 cases of rubella.
Magu come Port Harcourt to see how di auction of 244 trucks wey Nigeria Army impound for Bori Camp for Oil theft and vandalism dey go as nobody don come claim dem since dem impound some of dem since 2017 and dem get go ahead from Court to auction di trucks.
Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place Wen dem wan bury Aretha Franklin Oga McCain family bin dey by im side wen e die, according to statement wey im office give tori pipo.
Brit Awards 2018: Stormzy collect Best Male and Best Album award See how stars abroad dey feel home dis season Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Stormzy mama from Ghana but na for south London, UK im grow up.
Editor's note: Dis list fit pass 10 but for dis tori as e concern young pipo, dis ones na im BBC Pidgin select as leaders wey don demonstrate di true African spirit wey a millennial fit learn from.
Omosexy tok say even though di organisers don nominate am more than once before, na di first time she go cari di award go house.
Di use of 5G dey limited for Africa.
Wia dis foto come from, Getty Images Hustle sef no go gel Dr Olive tok say lack of sleep and anxiety and di stress of traffic dey reduce productivity, "you no go dey concentrate do di work wey you suppose do because your mind go dey di traffic wey dey road wen you dey return."
Ghana authorities don raise hand say dem see di deadly bird flu virus wey be H9N2 for inside farm, for southwest side of di country.
Even though Mr. Bongo dey return back to Africa dis week, Morocco no be state for inside Gabon.
Samuel Ortom: Why Benue state govnor dump APC for PDP
Dis mean say prosecution no fit proof dia case wey dem bring come di Chief Justice of Nigeria.
Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar
Police say di man go appear for court on Saturday.
Lakewood door dey open and we dey here for anybody wey need where to stay."
Wia dis foto come from, Ogbeide Ihama for Governor Support Group Wetin we call dis foto, Ogbeide Ihama na member of National Assembly Di govnor lawyers don already dey try solve di mata of di High Court decision.
And weda you don know am or not…I don dey watch, learn and constantly dey motivated by your greatness."
To stop bad-bad things wey dey happen to girl pickin, na im make UN mark today October 11 as di special day wey everybody for world go celebrate female pickin dem.
Monkey no get 'selfie' right Di researchers find out say drowning, transport accidents and even falling na di most common tin wey dey cause di deaths.
uhari: APC don disown 'Next Level' logo wey dey cause wahala 20 November 2018 Wia dis foto come from, Buhari 2019 Campaign Di 'Next Level' logo wey President Muhammdu Buhari launch for im 2019 re-election campaign dey provoke pipo wey believesay dem tiff logo wey dem use launch dia campaign.
But Olubunmi Diya don deny am.
Lawyer - 'Life go dey difficult for deported Cameroon separatist' - Lawyer 31 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One Rapid Intervention Battalion soldier stand dey watch as dem do burial for soldiers wey die for fight-fight wey happen for Bamenda, Cameroon Abdul Oroh, di lawyer for di Cameroonian separatist oga, Sisiku Ayuk Tabe, and 12 others wey Nigeria authorities arrest and deport dis month dey worry for dia condition for jail.
Nigeria 2019 elections: Presidential candidates profile
How dis American actress challenge US soldiers to support "Black Lives Matter" protests Watch John Boyega emotional speech for Black Lives Matter demonstration Racism na pandemic - Joshua And for dis time wey di world dey protest racism and police brutality, we say make we look back to some of 2pac songs wey pipo fit relate with today.
Wia dis foto come from, PUNIT PARANJPE/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Dozens of Sridevi supporters don show for her Mumbai domot Plenty people don show outside Sridevi domot for Mumbai to show dia respect before dem bury am.
Another thing we de for inside dis tori Mo'Hits: D'banj and Don Jazzy don announce reunion21st March 2018 Video, Brymo believe say music no be just entertainment7th April 2018 Omotola Jalade-Ekeinde don get Oscars membership invite26th June 2018 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 2018 highlights: Fever, Akwaaba, My Lover plus oda songs wey pipo jam to dis year23rd December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
"Wen some pikin see you shout ma teacher, recognise work weh you don do, and wen pikin dem di understand weti you di teach you di glad say you di really pass on knowledge", Aunty Clau tok.
Na like 2 seconds e take am to use am for tori pipo for White House - You 'red card'!
Tori be say 34 comot APC join PDP while four members form APC for Osun state waka join ADP party on Tuesday afternoon.
Four of di girls carri belle from am and im wife Juliana Oluronbi arrange abortions for dem even as one girl say she go don do like five or six abortions from secondary school.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na for Friday, 14 September social media bin catch fire on top tori say, anti-wayo police EFCC bin padlock di bank accounts of di senator wey dey contest di Osun state govnor election for dis Saturday, 22 September and im superstar nephew.
Since 2016, fight dey for Northwest and Southwest Cameroon as separatist fighters wan form dia own kontri for seka say deh di suffer marginalisation from French side.
Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly Ogechi Obidiebube , Lagos 7 November 2018 New Informate 29 March 2019 Wia dis foto come from, Presidency Nigeria President Muhammadu Buhari signing of di new minimum wage bill of N30,000 enta law go mean say di least paid worker for public sector go begin dey earn dat amount instead of di N18, 000 dem bin dey collect before.
Im serve as commissioner of works under Govnor Rotimi Amaechi between 2011 and 2015 For 2019 im act as di running mate for APC Tonye Cole for Rivers State wey court dismiss.
Na one US federal court find di moni wey dem use mago-mago transfer through bank from America go Jersey.
Hours afta e come out, e appear for stage with Drake during e show for di O2 Arena inside London.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But MURIC get problem wit some of di content of di video.
For proper understanding, tok to dem for Pidgin, anoda way to avoid kasala."
He say: "Di power and spirit wey you carry as youth go play crucial role for di socio-economic survival of di world, and how e go rejuvenation afta post-COVID19."
Di leader of di far-right group Britain First, Paul Golding bin don speak before di protest.
"We just dey do group chat wit some oda pipo for Facebook, like play di girl say make I marry her and I say ok na, after sometime she send message again say she don get pesin wey go give her out and my friend also yan say e go stand in for me, we come agree on 20k as dowry, den from dia, my friend and pesin wey stand for her do all di necessary tins wey dem suppose do for marriage."
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: Police and Senate wan wear di same trouser1st February 2018 Benue Killings: How seven people take die for Gboko?1st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you49 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
How April Fool take start Samuel Eto'o rescue Cameroon migrants from Libya?
"We go make sure say Zimbabwe deliver free, credible, fair and correct elections to make sure say Zimbabwe show di world say dem be democratic state."
Wia dis foto come from, GLYN KIRK Wetin we call dis foto, Wen Chelsea play against Barca, dem dey sabi defend well-well with many players Messi also get poor record against current Chelsea goalkeeper Thibaut Courtois.