text
stringlengths
21
14k
Coronavirus update: Nigeria don get 232 cases of Covid-19 outbreak plus six more discharge
Another thing we de for inside dis tori Cancer: Number for pikin dem weh deh get Cancer for Cameroon di increase - Oncologist6th February 2019 Epilepsy: Fainting sickness no bi witchcraft - Neurologist12th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Reps go need di agreement of Senate to overide di President pass di bill to law "Di onli moni wey i collect na 826 million naira from vp office wey we take use to transport all di relief material to di various states for north east" im announce.
Dis new set of migrants land for Murtala Muhammed International Airport for Lagos.
Police tok say di gang enta di building around 4:50 for morning come cari di toilet wey dem call America.
Tori pipo for around Africa dey invited to apply for di award, wey dey hope to promote fresh talent for Africa.
"I remember dis girl for school, meet me call me say 'You HIV pesin' dat tin pain me eh."
Di African women wey shine for September British Vogue cover Woman wey born 17 times want more " Dis na somebody wey be say at 24 e don already go far for electronics business, if not for death I believe say e fit for don dey near Dangote by now.
Another thing we de for inside dis tori NEPA: Why electricity workers strike make light no dey for Nigeria12th December 2019 Ministerial list: Why Buhari commot power from Fashola hand?21st August 2019 #Nationwide: Lagos power companies confam blackout for light, #NEPA dey trend9th November 2019 Gridco say excess power supply cause nationwide dumsor27th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
No National Identity Number no new passport US don suspend Dropbox visa renewal Buhari don launch new Nigerian passport wit 10-year validity "If you get money, genuine money, we go dey encourage visitors wey get brain to assist in building manpower inside Nigeria.
World Cup 2018: Dem don kill octopus wey bin predict Japan results 3 July 2018 Dis life eh, one octopus, wey correctly predict all Japan result for World Cup don enta pot wia e turn to sashimi.
Out of di 116 exam centres wey dem blacklist, JAMB Governing Board don sanction dem wit suspension between one and three years for misconduct wey relate to registration of candidates.
Wia dis foto come from, Getty Images Boycott by main opposition Cameroon Renaissance Movement, CRM for Prof. Maurice Kamto, second big party afta di ruling CPDM for 2018 presidential elections, boycott de elections fro seka de crisis for Anglophone regions.
Two Nigerian top players go also get training once in a year for Europe from Gewo pocket.
I was honored to meet President Buhari, the Ministers of Foreign Affairs @GeoffreyOnyeama and of Women’s Affairs.
Another thing we de for inside dis tori Mohamed Salah: Liverpool striker na Premier League Player of di Season13th May 2018 PFA Player of di Year: Mohammed Salah win big award23rd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Video, Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk?12th January 2018 Tins wey President Buhari and Donald Trump wan talk about30th April 2018 Stormy Daniels: Why police arrest America blue film actress wey get case against Donald Trump12th July 2018 Top 5 yabis wey Trump and North Korea don yab each other22nd September 2017 Trump former campaign manager don surrender to FBI over Russia matter30th October 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers35 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
How di players dey prepare Captain Mikel Obi, William Troost Ekong and Victor Moses follow for players wey no follow dem train on Monday evening sake say dem play 90 minutes for dem friendly with England wey dem loose 2-1.
End of Twitter post, 1 Mr Sani say na govnors dey control evritin for di party and na dem dey control President Muhammadu Buhari.
Di report talk say most pickin dem no understand wetin dem dey sign when dem wan create social media account.
pic.twitter.com/1oIyoudwwe— APC Lagos State (@apc_lagos) October 2, 2018 End of Twitter post, 3 Wen tori pipo ask am weda NWC supervise di election, e tok say e no fit answer dat kain kweshon.
How MTN Payment Service Bank go work for Nigeria 15 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, MTN, na Africa biggest telephone company Rob Shuter, wey be oga patapata of telephone company MTN Group, say im company wan get banking licence for Nigeria by 2019.
Wia dis foto come from, LASTMA Wia dis foto come from, LASTMA Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge no dey dangerous to use - Fashola21st April 2019 Third Mainland Bridge closure: Alternative roads to divert traffic on Africa second longest bridge and government plan for repairs10th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 How many years you go live?17th May 2018 Nigeria: Lagos state don jail 33 wey troway dirty2nd February 2018 World Environment Day: 'I don totally ban plastic bags for my house'5th June 2018 1:59 Video, Women wey dey catch oysters for Gambia, Duration 1,5924th September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’9th March 2018 Ghana be 5th ranked country plus largest number of 'illegal' immigrants for US11th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori "You must vex some people" - Obasanjo to Buhari21st January 2018 Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you41 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
As coordinator for Gyaeneco Obstetric unit for CHU, Eyenga Nkoa Genevieve say from tests to operation and afta, e go fit cost about FCFA 500,000 for repair fistula for one woman.
Di patient na 44-year-old Chinese man from Wuhan wey e be like say don cari di infection before e reach Philippines.
Five Child Stars for Nigeria and where dem dey now Benita Okojie Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 She bin be gospel artist and people bin dey enjoy as she dey sing with her elder siblings dem wey be say dem dey mix Edo and Yoruba songs.
THE LION KING: THE SONGS (Various Artists) QUENTIN TARANTINO'S ONCE UPON A TIME IN HOLLYWOOD (Various Artists) ROCKETMAN Taron Egerton SPIDER-MAN: INTO THE SPIDER-VERSE (Various Artists) A STAR IS BORN Lady Gaga & Bradley Cooper 60.
Skip Twitter post, 1 The technical team will strive to ensure the safety and health of employees amid the outbreak and help reduce the burden of local medical resources by providing medical help and sharing prevention experience with local healthcare workers.
Another thing we de for inside dis tori Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle29th June 2018 Nigeria Senate dey plan for state police?3rd July 2018 Nigeria Police SARS no get credibility, no respect human right - Amnesty International13th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Three US scientists - Jeffrey Hall, Michael Rosbash and Michael Young - wey discover how our bodies dey tell time, go share di 2017 Nobel Prize for physiology or medicine.
Aisha Buhari don change her title to First Lady
Tori be say Kidd Waya and Erica na strong padi padi sotey marriage tok ontop dia mata don dey fly up and down.
Na so Nicholas Pilfold PhD, lead researcher for one leopard conservation program for Laikipia County tok.
Di lawmaker say dem don put di dead bodi dem inside Kwahu Government Hospital mortuary and now dem dey wait for test result to know wetin kill di people.
Di situation bin bad pass for 2010 wen about 70 percent of pikin wey dem born no get certificate Dis one simply means say all those wey no get certificate by law no exist.
No dey touch animal anyhow: If you get farm animals or wild animals for your area, no touch dem to avoid wahala.
Before ngomna complete platforms and charter for manage documents, e di try for see say information no go leak again.
Wia dis foto come from, MIGUEL MEDINA Wetin we call dis foto, Na only for 1930 and 1958 Italy no go World Cup Di na di first time since 1958 wey Italy no go play for World Cup.
According to statement from di ministry, di experiments take place for di RusMoloko farm for Moscow Ramensky district.
Presido Buhari say e bin dey necessary to keep im kontri pipo quiet even though im no wan first talk wetin bin dey im mind, as gofment bin wan concentrate on top economic, security, agriculture, anti-corruption and oda mata.
Algeria ruling party join mouth wit army say president Abdelaziz Bouteflika must go
Wia dis foto come from, MERCY EKE Wetin we call dis foto, Mercy Eke na di first woman to win Big Brother Naija show Dem ask di contestants to record two minutes video of themselves to tok why dem suppose chose dem to dey part of di BBNaija season five (5) housemate.
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing weh some kontri pipo, like Ewemeh dem bi wan hear na make president say e no go stand for 2018 election.
Now I don get di police report and everything but na money to go back Abuja be di problem."
Na Christians plenty pass for Rwanda but Muslims na just 5%.
Why some Africa kontris abandon Madagascar Covid-19 cure See who Trump go face for America November election Since at least April, di US Centers for Disease Control bin recommend say make Americans begin wear face mask for public.
Na sportswear for men Diddy take start di company but as time don pass, Diddy add im perfume line join di company.
E never tay wey Gambia turn to ECOWAS when Yayha Jammeh wey don lead di country for 22 years refuse to recognize di result of di December 2016 election wey current president Adama Barrow win.
"NDDC neva pay us di 30,000 USD wey bi for di scholarship wey suppose cover our school fees and accommodation.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Russia wan shine, attract more Fans Russia go open tourist office for London, England make more people no dey fear football 'area boys'15th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Rapper and producer Marshall 'Eminem' Mathers surprise many people, as im join dia voice inside di song, "Runnin' (Dying to Live)" wey im produce for 2003.
Amnesty International, Human Rights Watch and oda international bodies don ask Cameroon for free Kamto and party mimbas but goment no di shake.
Senator Sani na person wey dey write book and drama dem sef.
For seka Anglophone crisis, Chi, laik plenti pikin dem for Northwest and Southwest regions no go school for three years.
Oga Trump say, Iran na di "leading supporter of terrorism" and also call Iran General Qassem Soleimani "di world top terrorist."
A post shared by Orlando Bloom (@orlandobloom) on Aug 26, 2020 at 9:31pm PDT End of Instagram post, 1 Na for April di couple bin announce di gender of dia firstborn ontop Instagram post.
Na only 464,000 pikin dem born for Italy for 2017, e mean say di older population high well-well.
Ghana economy: 'Game boys' chop $230million as dem 'mugu' banks, private companies, individuals
Imo una Governor no well at all pic.twitter.com/p0dHmp9Kt7— Kayode Ogundamisi (@ogundamisi) December 5, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I think Rochas Okorocha is now becoming the Donald Trump of Nigeria, cus he's always making the news for annoying reasons.
De woman bi di sell store for Makanga junction.
Also, di value as per money aspect wey di player dey contribute to win football match and di kain influence wey im get to create and stop goal-scoring opportunity dem.
Di movie na about di life of one girl wey start to dey do prostitution and her journey for prison to comot dat life.
pic.twitter.com/hofOkMyl9N— Nasir Ahmad El-Rufai (@elrufai) September 20, 2020 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Video, Abba Kyari: Who be di late Nigeria President Chief of Staff18th April 2020 Dapo Williams: Five things you need to know about di prominent Nigerian wey die for UK10th August 2020 Chief Lanre Razak: Wetin we sabi about di death of Lagos APC chieftain and Balogun of Epe, KLM15th August 2020 Isa Funtua, Abba Kyari, Zulaihat Buhari, death of close friends and relatives to President Buhari21st July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal8 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 8 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Today, Liberians go vote to choose between former footballer George Weah and current vice president Joseph Boakai.
Senator Kamala Harris na di first black woman for major US political party to get presidential ticket, but pipo dey wonder weda she true-true be black woman or not.
Edouard Mendy to Chelsea: who be di goalkeeper wey Frank Lampard wan sign 12 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Edouard Mendy E don dey look like Rennes goalkeeper Édouard Mendy go soon become new Chelsea player.
pic.twitter.com/0egR9Fwun7— Dr. Ifeanyi Arthur Okowa (@IAOkowa) April 12, 2020 End of Twitter post, 3 Meanwhile, as many Christians all ova di world dey celebrate Easter for lockdown, Pope Francis say make pipo "no fear" sake of coronavirus.
Kongossa say Lake Awing explode make Bamenda pipo drink palm oil Once Phipps recover, Jenner insert smallpox inside di boy but he remain healthy.
Dis na against United Nations agreement wey all member countries sign.
"Goment for make public announce say deh no go arrest dem and put dem under UN or AU for give dem confidence".
Tok tok pesin for di International Organisation for Migration, Florence Kim, tok say Nigerians dey among di pipo wey die.
Early dis month, gunmen kill di daughter of Afenifere group leader for Ore area of Ondo state.
Another thing we de for inside dis tori BBC don launch Yoruba and Igbo services19th February 2018 Nigeria: Bayelsa schools dey closed21st January 2018 Bayelsa want make Ijaw language enter WAEC syllabus2nd February 2018 Nigeria: See pako schools wey dey operate for Abuja13th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di judge wey torchlight di mata say "di customer bin ready to pay A$5,000 ($3,000 US dollars) if di sex play-play dey 'really good'."
Skip Twitter post, 3 These people are playing with fire!!
Traffic jam too bin dey everywhere as pipo rush and some travel comot go dia local goment wia di lockdown no affect as di lockdown na till kingdom come.
On life inside bush, di former soldier say na dia e learn to chop different kain of fruits and food because na to survive dey pesin mind.
"Wetin Mallam Isah dey do with sand no entirely dey wrong because e get pipo like that wey dey use sand or charcoal but wetin im suppose do na to dey add salt to di sand to remove bacteria and also get chewing stick wey e go dey use clean im tongue because na place wey dey host plenti bacteria too."
Ivory Coast, Morocco, Tunisia and Mali na di teams wey go go head-to-head on Friday as several Champions League players go dey in action.
Everybody dey happy, dey shout, and many dey wave green Saudi flags for air.
Im say Nigeria National Assembly deserve some accolades as dem rearrange di law, but dem need to quickly address Nigeria bizness environment wey still dey harsh onto di plenty tax wey companies dey pay.
''Two months before di wedding, I go salon and dem give me one cream to whiten my skin.
Wetin we call dis foto, Dis na di 'ijodo' tractor wey Terfa Adingi make for Nigerian farmers wey no too get money Local tractor wey cheap pass don dey, to help farmers Na because of dis palava wey farmers like Rabiu dey face na im make Terfa Adingi build Nigeria -made tractor wey im call Ijodo.
Reality Check find out30th September 2020 Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Di weakness of di present system don already dey show for goment inability to hold to account pipo wey no follow NCDC guidelines and dem dey allow di spread of Coronavirus for Nigeria."
Dr David Olarenwaju wey be Obstetrician and Gynaecologist advise girls from 16 and Above with Menstrual problems to see Gynaecologist sharpely.
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria 2019 Election: Na young pipo get sense pass17th August 2018 2019 Election: Why Eunice Atuejide say 'I no be feminist, na by force?
Majek Fashek US burial happun on Friday, Nigeria memorial to follow next year 22 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Fans of di 'Rainmaker', Nigerian music legend Majek Fashek, fit say dia final bye-bye to am, as im burial ceremony don hold for United States.
"If dis action continue, e go only worsen di dangerous unemployment situation wey dey ground; and e go add to di suffer wey don already dey on top Ghanaians dem head."
Lebanon explosion: Authorities stop 'injured' Nigerian domestic worker wey survive blast from leaving di kontri 12 August 2020 Wia dis foto come from, Nkiru/Reuters Authorities for Lebanon don stop five Nigerians from leaving dia kontri ontop di evacuation flight wey goment bin arrange on 12, August, 2020.
Another thing we de for inside dis tori 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Cameroon: Group wan make Divisional Officer komot for Anglophone region20th February 2018 Cameroon: Anglophone crisis don make rights Group organise debate for Internet shutdown17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di tok follow wetin happun for 2017, afta di president travel go di same London for medical check-up but las-las spend 104 days dia.
Skip Twitter post, 1 Togolese still having their way into our voter register!
Another thing we de for inside dis tori Rivers Govnorship Election: Sojas and jaguda pipo cause katakata on voting day16th March 2019 Nigeria Elections 2019: Army dey investigate accuse say dem cause katakata16th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?30 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Ghana Police launch manhunt for suspects wey flog girl plus horsewhip
IGP Ibrahim Kpotun Idris hand over to Assistant Inspector General of Police, AIG Abubakar Mohammed Adamu as Acting Inspector General of Police, according to order from President Buhari.
What a threat?— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) February 6, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 After due consideration of comments, threats and incendiary actions by the @OfficialAPCNg & @MBuhari, which are directly inimical to a peaceful, free and fair election, the PDP is left with no option than to consider a review of its signatory in the National peace accord— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) February 6, 2019 End of Twitter post, 3 Both foreigners and locals enta social media provoke: Skip Twitter post, 4 Really disturbing comments: https://t.co/axUtiDSYdO— Matthew T. Page (@MatthewTPage) February 6, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The threat by Gov.