text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 1 My dear C Morgan, The decision i made 3yrs ago was never about the fame,money or power!
If you feel like to vomit, or you dey shake, feel depress, dey restless or no see sleep sake of say you stay too long without di drug.
1 January, 2012 Federal Goment announce fuel subsidy to increase di price of PMS to N141 per litre.
One international court on top sports mata cancel di election wey appoint di FECAFOOT committee for 2015.
Ten years afta, I go di hospital and di operation dey successful.
Skip Twitter post, 1 Hello Friday.
No be me introduce am, na di PTA propose am to di former administration wey approve am.
Wizkid Fever and Tiwa Savage hot sotey e dey make pipo stew Music Di number one song wey pipo find for Nigeria for 2018 na Fever by Wizkid.
Habu Sani Wia dis foto come from, Kano Police Command Dis na di present commissioner of Police for Kano state wey many sabi as 'Kalamu Waheed' Before Kano, Habu also work for Bauchi as Police Commissioner and na pesin wey many dey see as no nonsense pesin.
Her books Purple Hibiscus, Half of a Yellow Sun, Americanah and odas don win plenti awards Adut Akech Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Akech dey work wit di United Nations High Commissioner for Refugees Di 19-year-old South Sudanese model na former child refugee wey japa go Australia wit her family.
According to her, he don run some tests for COVID-19 and di results come back positive on Tuesday.
Some goment policies to address food security no dey enough.
However as sharp guy concern Saraki fit run tins wit dis number dey drag chair wit APC goment.
Muhammad Nami: President Buhari don appoint new head of Nigeria tax office FIRS to replace Babatunde Fowler 9 December 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Muhamma M. Nami (left) dey collect hand shake from President Buhari (right) Nigeria President Muhammadu Buhari on Monday announce say im want one Kaduna-born tax guru to replace di Lagos-born current head of Nigeria tax office.
"Di card readers go only read cards wey di commission issue" between 2010 and 2018 and dem go join oda goment and security agencies to investigate di mata."
Another thing we de for inside dis tori Waihiga Mwaura from Kenya don win BBC World News Komla Dumor award26th September 2018 Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award20th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But police tok-tok pesin for Lagos, Bala Elkana wey tell BBC dis one, say even though pipo wey dey do cultism dey sometimes carri dreadlocks and tattoo, e no come mean say police suppose dey arrest any young pesin wey get am for body - say strong evidence wey pass dat one must dey to arrest.
Nigeria na Africa biggest oil producer and 57% of di money gomemt make between 2012 and 204 but don reduce to 41% for 2016 to 2018.
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal20 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
We were unable to vote in Akulga, Rivers State.
Since Friday kain by kain video di circulate for social media di show some rice weh e mark na Broli and Armati say na plastic rice.
Wia dis foto come from, yakutiamedia.ru Wetin we call dis foto, Each gold bar fit weigh 20kg Police don launch investigation into di mata.
E never too tay wey jaguda pipo attack anoda town, Kanoma town for di state where many pipo die and wey make gofment suspend di chief of di town.
War veterans - people wey don fight for war before - wey bin dey support Mr Mugabe before don comot to talk say make im resign.
One of dem na to get register wia dem go put di personal information (like name, age etc) of sexual offenders, plus website wey go even show dia face.
Skip Twitter post, 1 #BBCPidginDebate This is to gov Wike.
Anglophone Crisis: Commonwealth, La Francophonie, African Union latest 'peace mission' for Cameroon 27 November 2019 Wia dis foto come from, Louis Mushikiwabo Heads of Commonwealth, La Francophonie and African Union wan add dia voice for fain solution for Anglophone crisis.
Kano Zoo: Meet man wey im job na to feed lions everiday
Another thing we de for inside dis tori You get chance for end Anglophone crisis - Mancho Bibixy tell court president25th April 2018 Anglophone crisis: Give we back delegate e bodi if e don die or free yi-Broda7th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na Commissioner of Police Airport Command, Mustapha Dandaura tell tori people for local newspaper Punch dis one.
Some of di senators feel say Facebook dey too powerful but im no reason am like dat.
tanyahu: Police wan drag Israel Prime Minister go court 13 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu head go hot dis Tuesday evening on top tori say police wan report am to government lawyers so dem go fit charge am for two serious offence.
Lufasi Park: Lagos orphanage for animals
Di blogs bin use anoda name for di pastor - Elija Emeka Chibuike.
Senegal: Dakar Mayor suppose smell jail for 7 years
Yusuf Magaji Bichi: Why Reno Omokri, odas dey vex for Buhari 15 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E be like say Buhari no dey hear wetin pipo for social media dey tok say im dey do Social media dey para afta Nigeria President Muhammadu Buhari announce Yusuf Bichi as di new Director General of di Department of State Services because dem feel say di president for don choose pesin wey no come from di northern region.
Brown popsy Wia dis foto come from, Biggy237 25, from Northwest region, go school for University of Yaoundé II Soa.
E pass Adailton record, wey score six for Brazil 10-3 win over Korea Republic for 1997.
"I bin dey work to pay dem back $20 a day but I no fit do am for long," na wetin im tell BBC Vietnamese.
Chairman of di national convention committee and Jigawa govnor, Governor Abubakar Badaru Mohammed of Jigawa State, na im confam am for convention ground for Abuja.
Kogi State news: 'We no dey aware of any Covid-19 case'
E even bin threaten say those wey go strike, im go punish dem, but e be like say di strike weaken am as e don bow to wetin di teachers want.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Justice for Tina: 'She be 17 going on 18 and bin get many dreams' Nigeria police, President Buhari, plus some state goment don promise to investigates some of dis rape and murder cases and fish out pipo wey dey responsible for am.
This is the same government that provided a security detail to take Kemi Adeosun to the same Nnamdi Azikiwe airport to escape justice.
Nigeria Benjamin John also win di Nigeria male edition of di tournament.First edition of Africa Freestyle Football Championship happun for 2017 wit aim to discover and nurture exceptional talents inside freestyle football.Na Feet 'n' Tricks International dey organise di tournament wit help from World Freestyle Football Association (WFFA).21 African countries follow compete for dis year event.
"None of di staff know say she get belle until she born di pikin."
"Na number three rape weh ah see say e no bi joke, na dat taim ah tell ma mami na e helep me for move on wit ma life", Nsono tok.
Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Ghana vs Benin match result25th June 2019 Video, Afcon 2019: Black Stars fit win di cup for Egypt - Christian Atsu22nd June 2019 AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Best Classical Instrumental Solo Award to the Instrumental Soloist(s) and to the Conductor when applicable.
Another thing we de for inside dis tori Chelsea vs Arsenal: Emery no mind say im team loose Na di second match wey di new Arsenal head coach don loose back-to-back.18th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
How to stop spoilers from spoiling jolly for your life See di full list of 2020 Emmy Awards nominations But from September, Ghost dey come back but for im pikin Tariq St Patrick.
For inside statement wey dem release on Sunday, dem say dem bin give di Nigerian federal goment one week to address all dia issues and until now dem never achieve anything.
Boris Johnson resignation na wetin some MPs want now afta Court say im do wrong
Skip Twitter post, 2 The Lagos state chief judge, Justice Opeyemi Oke has commissioned four power inverters at the Yaba chief... https://t.co/abp8sdb7Ie https://t.co/abp8sdb7Ie— Lagos Television (@lagostelevision) March 27, 2018 End of Twitter post, 2 Di thinking be say, to do commission na big achievement and na dis mind-set dey ginger pipo wey dey power.
Another thing we de for inside dis tori Ghana, Togo Police arrest second Nigerian suspect over de kidnapping of three Takoradi girls13th June 2019 Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa16th May 2019 Ghana Police arrest three Nigerians, five Ghanaians over kidnapping of two Canadian girls12th June 2019 Ghana, Jamaica nationals fit visit each oda without visa from July 117th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Ben Murray-Bruce Wetin we call dis foto, Pipo dey say na Atiku go challenge Buhari for Nigeria presido seat next year Another thing we de for inside dis tori Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?9th October 2018 Atiku Running Mate: Who go follow am contest 2019 election?8th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US24th January 2018 Nigeria: Kogi State dey monitor 44 people for Lassa fever23rd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you41 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Facebook, Instagram, WhatsApp experience small palava Dis foto palava wey Facebook, Instagram and WhatsApp get today dons affect some users wey wan upload images, videos and oda files.3rd July 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Fertility doctor for Nigeria, Dr Kingsley Onwuzurigbo tell BBC Pidgin tori person Helen Oyibo say different things dey join to make person get low sperm including di state of di man health.
Di senate come later read di bill.
"Wen you be great champion you go always deliver.
Dem sort dem into three categories: no ever smok everyday bin dey smoke everyday or dey currently smoke everyday Dem ask dem how much pain dem dey live in, and dem convert di ansa into scale from zero to 100.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 All dis abuse, na im force Okeowo to react wia im tok say, e no true im and im team tok say Nigerians no fit make anytin because dem black.
Skip Twitter post, 1 Big Tech is censoring Experts and suppressing the CURE.
Why Buhari sack Osinbajo Assistants Rule of Law - Failure to obey court oders Nothing don happun to di pipo wey dey campaign for third term but di pipo wey campaign against di disobedience of rule of law dey under arrest."
Tori be say e get plenty pandemics wey don happun before wey dem don control.
Wayne Rooney dey palava for drink-driving Court don give Rooney two years ban Two women and one man wey injure small na im dem treat for di place wia di accident happun, according to Cheshire Police.
See di public place wia you fit do 'kerewa' wit prostitutes Some of di girls wey di task force arrest dey accuse dem say dem "touch dem anyhow and rape some of dem."
Savage turn massive hit afta e start to trend for di app, TikTok and enter Billboard list afta Nicki Minaj and Beyonce chook mouth for di remix.
Which oda Kontri Madam Diezani get case to answer?
Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun'
"Dem don give me bad mouth ontop di mata of di N3,700 PTA fee.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija: Ozo, Dorathy na head of house and deputy for week 3 for Big Brother Naija 2020 season 5 show3rd August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Dis one dey happen less than one week after one of di richest men for di world, Bill Gates talk say di economic plan of President Muhammadu Buhari government wey go comot Nigerians from poverty get k-Leg.
Ali don dey waka after im do spinal cord surgery for Dubai, United Arab Emirates.
Meek Mill ($15 million), Russ ($15 million), and Swizz Beatz ($15 million) all dey di same position.
Di law go allow use of EMAILS to communicate with tax institutions like - FIRS & State Revenue Agencies.
Inside Instagram video wey Uzoma bin post, e say: "dis na time for us all to celebrate e achievement, e don do a lot for Nigeria and Africa."
For 1979, Idi Amin eight years of chaotic rule end wen di Tanzania and anti-Amin Ugandan forces invade goment house and overthrow im regime.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos-Badagry express way na national disgrace - Passenger Senate President confam say na true say road dey bad well-well for di kontri; "Every part dis kontri dey suffer from bad roads and I hope di Committees go look into dis and report in two 2 weeks."
"Di National Assembly go surely appeal di decision on di mata, but for now we must respect am."
Kelly dey out on bail afta dem nack am 10 counts charge of criminal sexual abuse.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Carles Puigdemont and im former cabinet members for di press conference on 31 October Puigdemont add say plans wey Spain chief prosecutor get to charge im and some cabinet members for offence wey dey carry up to 30 years for prison, na sign of di kind mind authorities get for am.
Dem no support media player for your device May 29: President Buhari keep im promise to make di health sector great again?
But I neva see heat or light."
So to prevent am na for pipo not to born pikin wey get di disease.
Virus: Wetin you gatz know about di first human trial vaccine to protect against Coronavirus - Coronavirus - Virus: Wetin you gatz know about di first human trial vaccine to protect against Coronavirus 17 March 2020 Wia dis foto come from, Kem Senou Wetin we call dis foto, Pesin dey take injecton wit mask for face Di first human trial of vaccine to protect against Coronavirus don start for America.
See how Nigerians react to Mercy and Tacha for Twitter Skip Twitter post, 2 Call it whatever but Mercy is too real .
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: SDF senators vex as senate ignore motion for how goment di handle situation3rd July 2018 Anglophone Crisis: Family di hope say DO go kam back as proof for die no dey2nd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Dis na di area where di latest Boko Haram attack happen Tori people no report di attack until Saturday 17 February.
Many businesses including banks and goment office dem like federal and state secretariats and even courts lock shop sake of di strike.
Parliament go go back work next Tuesday afta which dem go match break.
When court bin give Kanu wey be leader of di Indigenous People of Biafra bail for April 2017, Senator Abaribe, Immanuel Shalum Okabenmabu and Tochukwu Uchendu bin stand as sureties for am.
Students for di north eastern Nigeria town of Chibok, don begin write WAEC exam for di first time since 2014 wen Boko Haram kidnap more than 200 girls from di town.
Buhari: Hold my cattle pic.twitter.com/3Ht4zyCLIm— Mazi Ibe (@I_pissVodka) March 29, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 FLASH: President Buhari has reportedly given an order that all blocked roads in Lagos be opened - until he is close.
Another thing we de for inside dis tori Video, Mental health day: Ghana prayer camp wia dem dey chain pipo wey get mental problem10th October 2018 Ghana economy: 'Game boys' chop $230million as dem 'mugu' banks, private companies, individuals4th October 2018 World biggest ‘four-storey’ airplane A380 land for Ghana3rd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For 2006 dem name am minister of di interior before dem appoint am to be di military advisor of President Pierre Nkurunziza.
Dem encourage di participants to do interviews with social media influencers, dem say na di best way to connect with Americans.
Mustapha Maihaja cari dis order come from state house for Aso Villa, Abuja.
Di designer wey create dis purse wey im shape dey like heart na Robert Mouawad and e take dem more than 8,800 hours to create am.