text stringlengths 21 14k |
|---|
Rat wey die inside soup don land Chinese restaurant $190m loss 13 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di dead rat been dey inside di boiling pot One big Chinese restaurant don chop $190m fine afta pregnant woman see dead rat inside her soup wen she go eat dia early September. |
Scientists don discover new antibody to treat HIV 8 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis research dey show di progress dem don dey get for HIV treatment Scientists don discover HIV antibody wey fit slow di virus for nearly six months without taking additional treatment. |
26 August 2017 "Ehen", "no wahala", "wetin dey?".... |
One of di so-call Chibok girls wey wear hijab support Shekau for di video. |
Court order INEC to Give Okorocha im certificate Electronic voting na di best option to end wuru-wuru for Africa - Jonathan "Since dem no sign law wey no suppose allow us to transmit result electronic way, we decide to conduct di elections manually according to wetin di current law tok" "Di law tok say every aspect of our elections must be done manually," oga Okoye tok. |
Why Segun Arinze do film wey na only him dey inside Dem no support media player for your device Why Segun Arinze do film wey na only him dey inside 8 November 2018 Di Nigerian film industry alias Nollywood don land wit tear rubber feem wey no be like any oda for market. |
Cameroon score high for all three. |
Bashir na di first president wey International Criminal Court find guilty of crime even though im still be president. |
But Cameroon army say investigate and weti weh eye witness tok show say no bi Boko Haram attack. |
Closures happun sharp sharp from place to place as a measure to contain di Covid-19 virus. |
"We don learn how to play without am. |
And dis one mean say di kontri dey expect di number of cases of Covid-19 to climb in di coming days. |
Now so, de clubs weh deh create for teach dis age mates dem for schools dem for Northwest and Southwest don close for seka Anglophone crisis but Girls Excel di work with church dem and and go start work with moslem pipo for de two regions. |
National Assembly bin dey plan amend di electoral act sotay e for change di timetable of di 2019 elections. |
Another thing we de for inside dis tori How Cameroon love for bush meat dey put animals for danger25th April 2019 Cameroon: Merecin for 'bodi tanap' di fuel black market business for kata beef29th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Kano Nigeria: 'Some Pipo dey come bury different juju for cemetery'23rd November 2018 Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar16th November 2018 Ganduje video: Kano youths dey vex wit police wey no allow dem protest15th November 2018 Ganduje video: Kano assembly neva receive court order not to investigate govnor6th November 2018 Ganduje: Kano State Assembly no wan tok about di new video for public31st October 2018 Ganduje video: Why we put full stop for govnor investigations - Kano Assembly13th November 2018 Ganduje: Buhari must investigate Kano State govnor dollar video - SERAP4th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal4 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Im na three-time Nobel Peace Prize nominee for im work wit gang rape victims inside DR Congo. |
Senator Magnus Ngei Abe and Tonye Dele Cole dey face each oda to represent dia party, di All Progressives Congress (APC), for next year general election. |
Why Kano goment dey beg big men to marry more wives Ghana wan tax anointing oil, holy water and miracle sticker sales Five Nigeria celebs wey do secret wedding According to Apostle Nana Yaw Kumi, "you go see say where dem dey touch, plus di things dem dey do nu, e be married couples wey for fit do that." |
Wetin we call dis foto, Gun cartridge wey fall for ground during di gbege Fatai Diekola bin dey APC until 2017 when im cross go PDP. |
FCT-ABUJA Islamic Leadership Academy, Behind Forest Zone, Kuje, FCT Abuja FCT-ABUJA JAMB CBT Centre, JAMB Headquarters, Along Law School Road, Bwari, Abuja FCT-ABUJA JAMB CBT Centre, Kogo, Bwari, Abuja FCT-ABUJA JAMB FCT ZONAL OFFICE , No 19 Karaye Street, Off Amurie Omanze Street, Off Ladoke Akintola Boulevard, Garki II, Abuja, FCT FCT-ABUJA JC Best Schools International, Plot 133, Cafe District, After Magistrate Court, Life Camp, Abuja FCT-ABUJA Lead British Intl School, Aliyu Mustdafa Street (Opposite Trafford Hotel) Off Wole Soyinka Avenue, 2nd Avenue, Gwarinpa, Abuja FCT-ABUJA Shoo Global Solutions Business Solution, Government Secondary School, Along Custom Road, Wuse Zone 3, Abuja FCT-ABUJA Solid Model CBT, Model Secondary School, Maitama, Abuja FCT-ABUJA Unique College Zuba, No 1, Behind Total Filing Station, Runji, Zuba, Abuja, FCT FCT-ABUJA Unique ICT & Innovative Institute LTD, City Royal Sec. |
I don toile for dis party (APC) as much as any oda pesin and perhaps more than most. |
Germany tell Israel say dem get right to defend diasef but make dem use sense. |
Na im make am follow oda pensioners wey retire under di contributory pension scheme from July 2015 till date do peaceful protest from di state secretariat to Rivers state house of assembly say make goment pity dem and pay dem all dia gratuity, retirement benefits and pension. |
'I dey breastfeed, I dey cut paper': See how dis woman change paper to money |
See how goment plan to close Third Mainland Bridge and alternative roads you fit use Third Mainland Bridge no dey dangerous to use - Fashola Oga Popoola tok say dem no go extend di closure of thdi third mainland bridge as di maintenance and rehabilitation work wey dey go on for di alternative routes wey di state goment dey arrange don dey ready and dey still dey work on some. |
Melania Trump Africa trip: Why US First Lady dey fly solo for Ghana |
Nigerians dey like pay money: To pass checkpoint instead of to wait make security pipo check dia papers To get dia drivers licence To get international passport To submit application letter for some ogbonge offices To get clearance for NYSC For officials to stamp dia papers To jump cue for filling station Another thing we de for inside dis tori 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity19th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Ghana go begin international flights and reopen university Meanwhile di diplomatic relations between Nigerian and Ghana don dey get k-leg sake of how Ghanaian goment dey close retail shops wey belong to Nigerians. |
For dis video, Lola Awakan torchlight wetin to do. |
anny Dairies: 'I no fit trust any nanny again' Dem no support media player for your device Nanny Dairies: 'I no fit trust any nanny again' 4 April 2019 Producer: Daniel Semeniworima Her 14 years experience wit different nannies don make dis Lagos mother decide say she no fit completely trust any nanny again. |
Political Kasala For 983, A.D. di rulers of Baghdad and Egypt dey at war. |
Army say di wan wey Boko Haram learn now na to dey tiff pipo nama and return am later to di same pipo, to make dem look like beta group. |
Di court for October 2019 bin sama Sowore bail of N100 million and im go provide two guarantors wey go bring di same amount. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem beat am because e be Nigerian for 2017 Like for 2016, wen one angry mob for India beat one Tanzanian woman because anoda Sudan pesin hit and kill Indian woman for road. |
Nigerians neva dump dem love for jollof. |
Before di curfew na from 8pm to 6am. |
Mr Aremeyaw Anas reveal say things be hard give de Tiger Eye team after de murder of colleague, Ahmed Suale but dem dey soldier on. |
Dis tok dey come afta plenty reactions dey comot say di embattled govnor don join di PDP. |
CAF say di event na to develop women football for di continent and di theme na 'raising our game'. |
Skip Twitter post, 2 pic.twitter.com/oFGWPkK3dB— Jeff Bezos (@JeffBezos) April 4, 2019 End of Twitter post, 2 Before di settlement, Mr Bezos get 16.3% stake for Amazon. |
Im even post say di albums dem make am troway im phones so dat im go fit focus. |
But, na 11 against 11 go play on Sunday." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why police don ban roadblock26th September 2017 Nigeria: Police don reject last position for world ranking11th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"Village gats stay di way e be and make dem no say: 'Make we stop all our village noise,'" Tori pipo quote Reuters afta di ruling. |
One week afta she find out, Pornhub remove dem. |
Parliament, Senate and External Relations Ministry bin write letter for reply EU say deh no get proof for weti weh deh di tok. |
Yahoo believe say na " person wey government dey sponsor do di attack." |
"I bin get strong flu for Ibiza and I go hospital, but evritin dey in order". |
"E don kam for ma notice say confidential information and documents dem di circulate every-time with no authorisation", im write. |
ria: 36 prisoners don escape prison for Akwa-Ibom State 28 December 2017 Wetin we call dis foto, Many of di prisoners wey don escape from prisons for Nigeria still dey free. |
Di Customs Service say di smugglers carry di guns entre di country under pretence say na wash hand basins dem dey import. |
When Cosby ask for bail, dem deny am. |
Caf Confederations Cup Final: TP Mazembe 2 SuperSport United 1 |
"Di young man yan say na one doctor wey tell am about di problems wey im go face make am stop." |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, NASA/Bill Ingalls Wetin we call dis foto, Bob Behnken (L) and Doug Hurley (R) Na wen dem see di vehicle four main parachutes floating ontop di e Gulf of Mexico sea na im dem confam say di spacecraft survive e fiery return through di atmosphere. |
15 April 2018 Seki dance drama dey try promote di tradition wey strong for pipo mind and to show say pipo for Niger delta area of Nigeria like peace. |
Hafthor Bjornsson: Game of Thrones actor breaks world deadlifting record 3 May 2020 Wetin we call dis foto, Hafthor Bjornsson make a new world record at his gym in Iceland Game of Thrones actor, Hafthor Bjornsson don set world deadlifting record as im lift 501kg (1,104lb). |
Heading for isolation in a health facility and praying for the best. |
Police bin confirm say na 86 pipo die. |
Twitter no be beta place for woman at all |
Youths weh army di guard komot for road wit placards. |
AFCON 2019 logo don komot Cameroon: Phillippe Troussier don komot for shortlist De workers dem say deh di put all dem for 4C category even with all dia experience, plus deh no get insurance for de pass one year. |
Gunmen di ask for FCFA 24million for free Cameroon Bojoke chief, council chairman 20 September 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cameroon Gendarme Gunmen weh kidnap chief for Bojoke for Bojongo, Ekoh Lekene and retired police commissioner weh na chairman for e transitional council Anderson Lekene di ask for FCFA 24 million before de free dem and deh promise say deh go show dem for October 1. |
I discover say if I masturbate wen I dey watch am I dey fit come by myself sometimes. |
E say politicians for Nigerians dey make sure say di kontri no take advantage of di technology for di election as na di only way electronic wey election rigging fit stop. |
ameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya Leocadia Bongben , Cameroon 6 November 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cameroon football players bow before President Biya and im wife Chantal Cameroon President Paul Biya go take oath of office for number seven time on Tuesday 6 November for di Central African kontri. |
US dey try reduce as dem dey depend on other countries for supply of some kain goods. |
Presido Trump call di new sanction "highest level", wey go focus on Iran central bank and di kontri wealth fund. |
'Mental test for policemen no go stop our #EndSARS Campaign' Nigeria: 'End SARS or we go protest' Oga Awosanya say because of dia hard work and di support from Nigerians to push di SARS mata for goment to know say e dey serious, in two weeks time dem go dey expect: National assembly to pass police act amendment bill. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 1:21 Video, Coronavius: Wetin di disease isolation ward look like for Nigeria, Duration 1,2128th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Twitter post, 2 pic.twitter.com/8y5VAHStWf— Nigeria Police Force (@PoliceNG) April 5, 2019 End of Twitter post, 2 Di collabo go involve ogbonge security pipo wey di IGP say dey "well trained, well equipped and well-motivated" Last week, di Police launch di operation for Oshogbo, Osun State, south-western Nigeria. |
How President Buhari wan take waka don dey confuse Nigerians |
Another thing we de for inside dis tori Made in Cameroon drone don land to helep for farm work5th February 2018 Elvis Ndansi Nukam "Ma heart sweet me sotei as deh select me as Obama scholar"10th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Madagascar coronavirus cure - Wetin you need to know about di drink15th May 2020 Coronavirus Treatment: Ooni of Ife, researchers like Professor Maurice Iwu dey among Nigerians wey claim to get 'Otumokpo' traditional herbs to cure Covid-19 disease20th May 2020 Coronavirus vaccine: Scientist say "we get for know weti di make pipo well afta deh take Cameroon Archbishop COVID-19 concoction"30th April 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori be say Andreescu, dey play for first time for US Open main draw and dey compete for her fourth Grand Slam tournament, dem born her nine months afta Williams win her first title for Flushing Meadows for 1999. |
Some pipo wey bin dey di PH Mall wen di incident happun don narrate how e happun for dia social media pages. |
Nigeria Air: Nigeria Airways pensioners say dem go 'sabotage' new airline if goment no pay dem |
Harvey Weinstein: Sexual harassment dey Nollywood? |
Im wonder wia im papa dey get im strength from to run tins smoothly among the family even though e don dey battle diabetes for long time now. |
Sally Cheshire, wey be di chairwoman of HFEA, tell tori pipo Daily Telegraph say some private clinics dey use "selective success rates" to target older women. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Hasfat Abiola-Costello Wetin we call dis foto, Hasfat Abiola-Costello na Ogbonge rights activist and presido of Women in Africa Initiative According to her, Buhari don rescue Nigeria from di small group. |
"We no plan to pursue di pipo dia but wetin we dey do na to improve dia living standards, we go build new houses, schools and health centres dia and na dem go enjoy evritin wey we wan build for dia". |
And Chrome get Spoiler Shield wey dey block di tin wey wan tell you wetin you never watch yet. |
Di tests wey dem fail make dem disqualify Benin from last month regional qualifying tournament for Niger for di 2019 Under-17 Africa Cup of Nations. |
Security Agencies will pursue the perpetrators and bring them to swift justice.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) June 12, 2020 End of Twitter post, 3 Buhari blame police for security palava Four big national palava wey Buhari security council meeting suppose solve now Unemployment Just one day before 12 June, tori comot say di vice-president Yemi Osinbajo dey draw ear say di millions for di kontri fit lose dia work due to coronavirus. |
Another thing we de for inside dis tori Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari dia shares go New York instead of Nigeria Stock Exchange12th April 2019 Video, Ojo Olawale: "I bin tink say I go blow afta I win Project Fame"6th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
E fit happen to anybodi, whether dem black or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |
#justiceforjemima https://t.co/QVqYwf8LlR— philemon kelechi (@philemonkelechi) October 24, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 According to the "Compulsory Treatment & Care of Victims of Gunshot Act, 2017", refusal to treat such a victim carries a 5-year jail sentence. |
One na di Nigerian Oil Spill Monitor, wey dey record where and when di oil dey spill and di Demographic Health Survey, wey dey record di way wey Nigerian mama dem dey take born. |
Same report wey dem release for 2015 yan say na 25,000 children (between 10-14yrs) and 3,527,000 adults dey smoke tobacco evriday. |
She collect di award with person wey dey write with am Aziz Ansari and dem collect di award for di episode "Thanksgiving" wey dem write for di series "Master of None". |
E dey doti ground and water, e dey block gutter to cause flooding and e dey hook animals like cow for throat. |
"Ah glad say ngomana di encourage we small, we di advertise and sell we products, we di learn plenty, some of we no di kam for win prize but for share idea with kombi dem and copy from one anoda". |
For 2015, di US goment under President Obama estimate say Iran only need two to three months to produce enof nuclear material to make a weapon. |
Sweet sweet codeine: BBC don show say di problem plenti - Saraki Professor Adeyeye say "As we dey talk, our inspection and enforcement teams dey inside di compound of di four pharmaceutical compini wey show for di BBC investigation video. |
Use of bleaching cream common for Africa, because many believe say na ogbonge fashion. |
3.Starboy featuring Terri, Spotless, Ceeza Milli and Wizkid - Soco Dis one na another ogbonge song from Wizkid camp. |
Awoof Chinese Building Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, French newspaper Le Monde claim say China hide microphone for dis meeting room for African Union headquarters to take do spy-spy In 2012, di Chinese government announce say dem go give African States one big gift free of charge. |
End of Facebook post, 1 "Becos di students want make dem mobilise dem for NYSC dis year and give dem dia certificate, dem say make dem no worry for di apology or to refund dem di money even though di court order am, only for dem to turn back go file appeal and stay of execution of judgement. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.