text stringlengths 21 14k |
|---|
Babangida, wey comot Buhari from military office for 1985 and rule till 1993, say: "we need to work with President Muhammadu Buhari to complete im term of office on 29 May 2019 and then make we prepare di way for new generation leaders to begin lead di country." |
No be only Mounguengui get dis belief, - even Arsenal legend Ian Wright tok say Aubameyang fit dey play at a higher level. |
Na di number four time wey di Briton don enter ring for Cardiff wey 80,000 fans go dey to watch but dis one na new level for Parker wey come from New Zealand. |
Di statement add say plenti pipo wey build for di community na land grabbers and e follow dey cause flood. |
Dis dey come as di UK girl group Spice Girls don announce say dem go do join bodi enta do sometins wey dem tok wetin dem go do and NSYNC collect Hollywood Walk of Fame star fourteen years afta dem break up. |
Those wey support di ruling party dey in support of di president and those for opposition dey against am." |
Another thing we de for inside dis tori German Kano kidnap: I bin tink say na Boko Haram dey operate - Resident16th April 2018 Kaduna Kidnap: Gunmen carry Canadian, American near Kagarko village17th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don ... |
Another thing we de for inside dis tori US: Trump waka dey stretch Secret Service budget22nd August 2017 Steve Bannon don resign from Trump government18th August 2017 Twitter worker comot Trump for Twitter3rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate m... |
And after e enter Imo, where im speak against di kill-kill of Nigerians for South Africa, di situation dey under control to large extent...Zuma no come for politics." |
Sabi pipo neva find any medicine for coronavirus - WHO Chloroquine fit control Coronavirus? |
Di Judge, cancel Donald Duke 812 votes and declare Professor Gana di winner of SDP presidential primary election wey dem conduct for October 6 and order di party to forward im name to di Independent National Electoral Commission (INEC) sharp-sharp as di party flag bearer for di 2019 presidential election. |
15 December 2017 Wia dis foto come from, Twitter/Savvy_ruqqy Wetin we call dis foto, Picture of how di mata take dey trend for twitter. |
Posted at 8:39 20 January 20208:39 20 January 2020 BreakingGanduje win Kano Govnorship election - Supreme Court Supreme Court don rule say na Abdulahi Ganduje win Kano Govnorship election View more on facebookView more on facebook Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy th... |
Football players, managers and owners wey don test positive for coronavirus. |
Infact for 2013, after e comot to claim say e still dey di Nigerian military come out to say na imposter say im be Shekau. |
Ebola don kill more dan 1,000 pipo for DRC Dat kain illegal mining work dey common for di area and di pipo dey do am to make small money. |
Dis one dey inside statement wey Jude Nwauzor, di talk-talk person for AMCON take hand sign, for Lagos. |
Ogun state government declare free education for primary and secondary level |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Wetin 'Ministry of Happiness' go do?5th December 2017 Fayose don land EFCC domot to face im warrant16th October 2018 Lauretta Onochie: Top ten tweets from presido Buhari social media assistant12th April 2018 Nigerians react to President... |
#FORjaj pic.twitter.com/C1kBcjFuYo— Fortuna Sittard (@FortunaSittard) January 12, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 ️|Soms kan lang wachten heel mooi zijn. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some countries like Brazil even move de social media meme to dema streets, as dem put up billboard plus image of de coffin dancers plus de caption 'stay home or dance with us.' |
"Di tribunal agree wit us come dismiss am but dem go Court of Appeal wey come disagree wit di tribunal say no be abuse of court process. |
Also, during eclipse, the temperature go cool, and stars plus other planets go show for middle of day time. |
Remember wetin happun on Friday for Premier League wen Leicester flog Southampton 9-0 for Saint Mary stadium. |
For di meeting, dem also clear Pastor Ize Iyamu as di party candidate for di Edo state governorship election. |
Di ruling All Progressive Congress party win govnor seat for 19 states while main opposition Peoples Democratic Party win 16. |
"As we dey now, not even one-person don come report to us say thief carry dia property. |
Another thing we de for inside dis tori EFCC collect court order to freeze Lagos Govt account Nigeria Economic and Financial Crimes Commission dey investigate N9.9bn fraud wey dem say happun during Lagos ex-Govnor Akinwunmi Ambode time.7th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical pol... |
Buhari approve Nigeria border closure till January 31, 2020 |
After de news break, some fans of Ghanaian artistes dey push say make Cardi B den dema favourite artistes like Shatta Wale, Sarkodie for tear collabo plus am. |
According to PRO for GES Cassandra Twum Ampofo "after dem study di report management decide say dem for terminate di appointment of di four teachers." |
NAFDAC dey draw ear give Nigerians say sniper no fit preserve beans, oda food’ |
She talk this one for inside publication wey be the Government Gazette, on Sunday, the same day wey President Robert Mugabe and im wife enter Harare for early morning. |
Read more about our Lockdown Housemates here: https://t.co/E6JZMeq6p8#BBNaija #BBNaijaLaunch pic.twitter.com/l93SH223Bh— Big Brother Naija (@BBNaija) July 19, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori BBNaija KiddWaya papa Terry Waya say leave Kidd alone, Big Brother Naija show dey open to 'po... |
Kenya TV shutdown: Two stations don come back on air |
Anoda one wey happun for Faskari town 7 days ago leave over 20 pipo dead and oda 26 pipo injure according to state police command. |
Another thing we de for inside dis tori The Candidates: How Nigerians react wen Atiku/Obi ansa qweshion for di town hall meeting31st January 2019 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Anglophone crisis: We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nation... |
- Ghanaians shade Nigerians17th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di h... |
As e be so, di country never get smooth transfer of power since independence more than 55 years ago. |
E go mean say Insurers go once again fit charge sick patients higher premiums. |
Nigeria: $202m don miss from government Agency Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps Abdulrazak Namdas, di spokesman of di house, announce am for press briefing on Wednesday 14 March. |
"Dey don take better-better step to make things dey stable and help di quality of life for citizens from Haiti, and now di country dey able to safely receive dia citizens wey dey come back." |
Wia dis foto come from, Oscar Odiboh Wetin we call dis foto, Afribaby Initiative dey organise programs to help mothers wey dey breastfeed Wetin be breast milk bank Breast milk bank na place wey dey collect and store human breast milk from women wey don donate am to dem. |
Wetin we call dis foto, Mystique family dey accuse her say she na gay. |
This is Nigeria video: Falz no ready to follow MURIC warning Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen' Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Ras Kimono bin popular wella wit hit songs like; 'Ayaga Yaga Yaga Yo oho...', 'Under Pressure', 'We No Want'and all im song dey tok about how kontri man... |
Na different coaches, captains of national teams, journalists and fans for different countries go vote for the winner. |
Do we support fraudsters or not ?— Serious Bants (@Xcel_101) May 12, 2018 End of Twitter post, 5 Those wey support Yahoo-Yahoo Skip Twitter post, 6 This whole revolt against Yahoo boys is motivated by jealousy. |
Di Tanzania woman wey dey lie down teach Dem no support media player for your device Di Tanzania woman wey dey lie down teach 4 October 2017 Joyce na Tanzania special teacher wey dey bring joy to many children. |
If you want to send complain I beg use our complain page. |
Tonto Dikeh Skip Instagram post, 5 View this post on Instagram #10YEARSCHALLENGE God indeed has been faithful, A toast to life #KINGTONTO #TEAMGLOWUP A post shared by KING-Tonto Dikeh (@tontolet) on Jan 14, 2019 at 2:58am PST End of Instagram post, 5 For 2009, Tonto Dikeh bin dey work for plenti movies dem wey make am ... |
Another thing we de for inside dis tori School resumption, flight resumption, interstate movement and lockdown in Nigeria new rules Nigeria goment don lift di ban on interstate travel only outside curfew hours with effect from July 1st, 2020.30th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnor... |
Tori be say wen deh roll de rice for hand afta deh cook'am e di bi laik ball, even wen deh hit'am for wall or floor e no di scatter. |
Another thing we de for inside dis tori See wetin dis women dey use dia motorcycle do23rd April 2018 2:20 Video, BMX riding in Lagos: Starboy using sport to keep kids out of trouble, Duration 2,206th February 2019 2:05 Video, Dambe Warriors: Ancient fight of fishermen, butchers wey dey attract millions of views on YouT... |
"Im hear about di practice session, im no know say na closed session, im been no understand and im watch from a distance," na so Anderson tok. |
Out of di 50 states wey dey United States, na offence to smoke gbana for 41 states but California, wia dem do di show, don make am legal. |
US no be di only kontri wey dey worry about how di Black Lives Matter protest go affect di pandemic. |
Ghana court remand nurse wey rape patient for Damongo hospital 9 April 2018 Wia dis foto come from, Reuters Tamale Court remand nurse wey 'rape' patient who visit Damongo Government Hospital for malaria treatment. |
Madam Ahmed say dem increase VAT from di current 5 per cent to 7.5 per cent. |
Now, pipo wan know wetin be di results. |
Dis na wetin we sabi King of Bahrain enta Dubai wit big Robot Bodyguard? |
David Chukwuneke Adindu, 29 years FBI bin arrest Adindu for 2016 ontop accuse say im bin scam thousands of victims around di world. |
Ozil say im for dey "disrespect im ancestors' roots" if to say im no snap foto wit di Turkish president. |
Jacob Zuma: ANC National Executive Committee go meet on Wednesday |
So far dem don visit three geopolitical zones already wey be Lagos, FCT Abuja and Kano and dem go still carry di same message go di remaining two zones and na for di students for di university wey dem choose to spread di message for di states wey make up di zone. |
Rivers LG elections: 15,000 policemen dey ground to provide security |
She say her mama tell her say if she no iron her breast, men go dey chase her for sex. |
'Army' broke house enta kill dem for 4:am den shoot dem, de family mimba tell BBC Pidgin. |
He’ll care less about that than injuring a fellow professional so seriously. |
As di questions come dey rise on top social media, Atiku go ontop Twittter to tell pipo why he no wan debate. |
#MUNMCI #ManchesterDerbypic.twitter.com/R6tsAM0eHf— Victor Mochere (@VictorMochere) April 24, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Manchester United fans these days.#MUNMCI #ManchesterDerby pic.twitter.com/Yie3cKye1w— THE SPORTALK (@TheSporTalk) April 24, 2019 End of Twitter post, 5 Manchester United next m... |
Political rallies, sports events, religious activities cancelled Also political rallies, sporting events and religious activities, like church services in churches den mosques all chop de ban some from today till de next four weeks. |
Im say, 'We discourage camping because e go make dem dependent. |
Di association call on pipo to remain for di we no go gree waka outside di military headquarters for di capital, Khartoum, according to di tori. |
One report by The Nature Conservancy (TNC) for 2016 bin say to plant trees na cheap way to tackle air pollution for cities. |
House of Reps order to shutdown Edo State Assembly na academic exercise |
@sharmarekha while she was recording on air. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Buhari don appoint Kyari as new NNPC oga FG don begin work to 'wake up' Port Harcourt refinery Wetin to sabi about Mele Kyari Kyari na Geologist with over 32 years experience inside di oil and gas industry. |
Na so dem go waka their own dey go, without knowing whether dem dey infect people with different disease, na dis kain thing we wan stop." |
Mr Abeh talk say dem dump di Americans and Canadians for bush by 6 am on Saturday. |
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship Elections: 30 political parties sign peace accord8th November 2019 Bayelsa house of assembly 'lawmakers' say dem don impeach di speaker30th September 2019 David Lyon don win APC govnorship primaries for Bayelsa4th September 2019 Bayelsa PDP primaries: Douye D... |
Another thing we de for inside dis tori R Kelly get charge of criminal sexual abuse wit underage girls23rd February 2019 #ArewaMetoo: Fakhuus Hashim say her uncle abuse her wen she dey young20th February 2019 Pope don make am compulsory to report sexual abuse9th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you... |
Wetin no also dey clear na whether di kidnapper suspects dey armed wit weapon(s) during di "attack" wey di police say dia officers face. |
alais de Tokyo: Why dis Paris museum allow plenty naked visitors at once 7 May 2018 Wia dis foto come from, Association des Naturistes de Paris Wetin we call dis foto, Palais de Tokyo na di first gallery for paristo open its doors to pipo wey believe nature' way of life to waka naked One Paris museum don for di first t... |
Imprisonment rates don drop for African-Americans over di last decade, but dem still make up more of di prison population than any other race. |
Big Brother Naija Season 5 Nengi, Dorathy, Wathony, Laycon, Head of House and highlights of Day 1 for BBNaija 2020 housemates on Lockdown |
oko Haram don kidnap 15 girls for Niger 24 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Some gunmen wey authorities dey suspect say Boko Haram don kidnap 15 girls for midnight inside Diffa region for Southern Niger. |
George Floyd burial: Anti-racism protest don fall down more slave trader statues |
#30BG pic.twitter.com/84ZUl7CZhG— Davido (@iam_Davido) November 12, 2017 End of Twitter post, 1 Dis year na like sugarcane and pepper for di singer. |
Justice Chikere also award 200 thousand naira to each of the applicants and order di federal government to ensure ensure dem return back to Nigeria immediately. |
Viemens Bamfo stop dey go school wen he catch lower primary, en parents start dey school am for house. |
Skip Twitter post, 1 The President of the Republic, Head of State, His Excellency Paul Biya, will address the Nation on Tuesday 10 September 2019 in a message that will be broadcast on radio and television at 8 p.m.#PaulBiya#Cameroon @CRTV_web pic.twitter.com/jq0Wr8dD80— Cabinet Civil PRC (@CabinetCivilPRC) September 9... |
Im thank all di delegates and contestants for dia maturity and patience. |
Since majority of South Africa land dey di hand of white farmers, more than 20 years afta di end of apartheid for di kontri, na dem e go affect pass. |
Dis na way to take torchlight how much pipo dey comot from pocket to buy tins. |
Either by nationwide broadcast or through statement by di Presidential task force for dia daily briefing or any oda means, Nigerians go know dia fate sometime, weda dem go continue to siddon for house or if goment go lift di lockdown. |
Dis probe dey set to break record as di fastest-moving object wey human being don make for history. |
Dis one come give Rwanda chance wey dem take two hands collect as dem beat Ethiopia last weekend to qualify. |
Dem say dem prepare some states for south-east and south-south Nigeria and some communities for Kogi and Benue State, say dem go comot from di Federal Republic of Nigeria go form dia own Republic of Biafra, say by dis dem commit offence wey get punishment under Section 516 of di Criminal Code Act, Cap C38 Laws of di Fe... |
LATEST WEY CONCERN CAMEROON PRESIDENTIAL ELCTION: We di check who dey behind Cameroon 'fake' TI election observers - Charles Nguini "Weti we expect today na for make de leaders appear before de court", Barrister Ndong tok. |
Dis na one of di areas we dey torchlight sake of say e dey affect mata like electricity, road, rail and even housing. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.