text stringlengths 21 14k |
|---|
pic.twitter.com/gLc48aYxcd— GREAT GRACIOUS (@GreatGracious) March 28, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 If you don’t like Brymo’s content, you are in the right place. |
Vladimir Putin waka 8000 meters and climb mountain for im reality TV show 4 September 2018 Wia dis foto come from, DMITRY KOSTYUKOV Wetin we call dis foto, Di 65 years old Russian president popularity don drop Russia leader Vladimir Putin no too dey popular wit im kontri pipo dis days, but e fit don come up wit solution to di problem - im own Reality TV show. |
• Anytin wey go need make pipo share tins must nor happun. |
Wetin be National Social Safety Nets Project Dis na project wey World Bank dey help kontries organise for demsef so that pipo wey poor pass for di kontri no go continue to suffer without assistance. |
For some New Patriotic Party (NPP) faithfuls di matter di funny dem saf sake of dem whip Mahama during di 2016 elections, wey dem go finish am again. |
But one majority MP, Sara Adwoa Safo talk di minority say dema posture be disappointing den bad. |
Di Daily Monitor report say Sheikh Abdul Noor Kakande, di regional kadhi (Muslim judge), say di mata dey one kain and say dem dey investigate di iman. |
Wia dis foto come from, Getty Images Na Olufela Olusegun Oludotun Ransome-Kuti be di full name wey im mama and papa give am wen dem born am for 1938. |
Buhari also cari award give di late Chief Moshood Kashimawo Olawale Abiola as di Grand Commander of di Federal Republic. |
For message wey im tok tok pesin Garba Shehu give, President Buhari tok say dem dey ready to work with am and im also congratulate Theresa May on di work wey she do as Prime Minister. |
Eric Shu wey be implementation partner for UNHCR on top Cameroon refugees inside Nigeria tell we tori person Daniel Semeniworima say "according to di Nigeria Immigration service and di Foreign Affairs office for di country, dem no fit chook mouth for di mata because dem say na military operation." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 SIERRA LEONE President Julius Maada Bio on 23 June 2020 tweet say di Ministry of Basic and Senior Secondary School, in consultation with stakeholders don develop ogbonge health and safety guidelines for teachers, pupils, and communities so as to provide safe environment for students wey go write di public examinations. |
How Imam take hide 262 pipo inside mosque from killer 'herdsmen' 100-year-old Imam for Ghana who go church Di imam bin tell BBC Pidgin say im wan help because more dan 40 years ago Christians for di area allow di Muslims to build di mosque. |
Di Head of United Nations go fit make country dem to keep their promise to reduce and control carbon emissions - and help those wey dey suffer from climate change palava? |
Na one Hip Hop music media group, wey dem dey call World Star HipHop post video of im performance for dia domot. |
'No be di first dem go hear say dem don kill or marry all di girls.' |
Another thing we de for inside dis tori Emmanuel Boateng end Barca unbeaten run for La Liga plus record hat-trick14th May 2018 Emmanuel Boateng wey destroy Barcelona get Black Stars invite for friendly games20th May 2018 Ghana footballer Samuel Inkoom don chop one-year ban21st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lagos lost 1.5% of dia population of 81,941 for 1918. |
Some pictures wey Nigerian superstar singer Tekno post on top social media show say im and US rapper Drake dey up to something. |
Jay-Z appear for di front cover of di latest Forbes magazine togeda wit anoda ogbonge billionaire, Warren Buffet. |
Di years wey dey widely popularized for popular culture say na dem be millennial na 1980-1996. |
Di drug Trump claim say im dey take to prevent coronavirus Doctors criticise Trump afta im suggest to use disinfectant take treat Covid-19 Wetin be WHO stand about hydroxychloroquine? |
Minimum Wage: NLC, TUC give goment Oct 16 deadline to pay |
Na her album 'Similola' win Album of di Year. |
How Saudi Arabia arrest man for dancing |
E no good for di flop pikin dia heads wit citizenship, respect rule of law, di twist de foundation of Youth day, e add. |
Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) say di serious fire wey burst out early dis mor-mor dey under control. |
Nabahani Usman wey be chairmo of di Anti Street Begging Unit, tell say those wey dis na dia first time dem dey catch dem dem go release dem afta serious warning, but di ones wey don commit before na straight to court dis time. |
Felix Agbor Balla, Director for CHRDA say for principle for peace and respect for human dignity, dis kana tin for torture and kill Ernest Ngufor for February 15 violate humanitarian and national law. |
Ghana: Drunkards association wan 'create jobs' |
Also, CONGRATS to everyone who won last night. |
Dat na one of di saddest days of my life." |
E go tell kontries to use dia church mind to increase dia carbon wey dem wan reduce. |
How police recover skeleton of kidnap victim for Eleme town Police exhume four deadibody from man soakaway for Rivers Oga patapata of Police, Inspector General Mohammed Adamu, say im wan show appreciation to kontri pipo for dia support and understanding during di time dem dey find di suspect to re-arrest am. |
Di fear be say, Dzamara fit gada pipo to revolt as e bin happun for "Arab Spring." |
"As Africa pesin, I dey proud to get dis kain opportunity to tell di Africa tori to pipo for all over di world." |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Cholera for Muna Garage camp 2030 cholera plan go soon land Borno get 19 case wey be like say na cholera wey dem report from February to May. |
Di Chief of Staff to President Muhammadu Buhari, Abba Kyari bin dey ground to welcome dem. |
Waiter: Madame, wetin you wan chop? |
Another thing we de for inside dis tori Aston Villa vs Everton: Fans hail Iwobi as Toffees lose for EPL24th August 2019 Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face9th August 2019 Chelsea vs Leicester City: Ndidi steal show from Lampard first match for Stamford Bridge18th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Im full name na Daniel Nii Tackie Mensah Welbeck. |
— Wizkid (@wizkidayo) February 27, 2018 End of Twitter post, 1 And of course, bodi begin sweet di fans wey just dey hail am dey go: Skip Twitter post, 2 Naija to the world Keep making us proud!— Iseunife The First (@Shawnife_) February 27, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Africa to the world, star man himself, after you na you. |
'How I take survive depression afta my pikin die' Alcohol follow for wetin dey make 800, 000 pipo kill diasef evri year - WHO Di researchers from Switzerland find out say emotional wahala dey stop four parts of di brain to dey function well and e fit lead to wetin dem dey call Takotsubo syndrome. |
Mr Hariri talk say di tori wey dey spread say di Saudis hold am for Riyadh no true. |
Coronavirus: Ghanaian student inside Wuhan lockdown "I dey indoors for almost one week now because of wetin dey happun. |
Di two go marry for Windsor Castle on May 19 and dem don already invite 600 pipo for di wedding. |
However, she to say di latest study fit before research wey link smoking with serious pain and with back pain. |
"E go sweet me to get 20 like Roger now or for future, but make I no lie you, no be wetin dey my mind. |
Dem need eight points out of di possible 12 in dia final four league fixtures to equal dia points total of last season (66). |
Dis kain bad thing happen to former Governor Ibrahim Shekarau and recently Emir of Kano." |
Dis one make am pass Cristiano Ronaldo wey get five best player for men award. |
Our President has not yet recovered from his first journey and here he is UNLIKE the very wise Ejionu, seeking to embark on a second one. |
Di report show say some government agencies no get paperwork or receipts wey dey show how dey spend some money. |
Another thing we de for inside dis tori Ugandans wan 'domestic abuse' lawmaker to resign13th March 2018 How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse4th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Cadée advise say make expectant mothers find out from dia health care providers, di best way dem fit continue to dey do antenatal for dis period. |
But without revealing the identity of their sponsors this shadowy campaign is no better, and no more democratic, than the days of old.— Presidency Nigeria (@NGRPresident) August 4, 2019 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Those who believe that because it has not be done before it can not be done and those living with the mindset that what they don’t know can’t exist are the archetypes of mental slaves we have pulling the progress of the republic backwards. |
Spent 5 minutes on the rooftop clicking these photos & my throat is on fire. |
BBC Pidgin tok to some oda parents wey feel say holiday class na waste of time and money in fact e no make sense at all. |
Producer: Leocadia Bongben Another thing we de for inside dis tori I no fit love any Nigerian woman again afta wetin I taste - Isa21st January 2020 Bauchi village wia dem hold election to settle love mata between two men15th February 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Admin Officer and Administrative Officer no be di same tin. |
Dis one happen for Imo state as she dey do two-day working waka. |
Di 22-year-old gather plenty points for di U-23 Africa Cup, to win yellow jersey as de race end Yaoundé. |
Monday night meeting na di number five meeting since Nigeria University lecturers strike juon November 4, 2018. |
For South Africa, to protect di health of dia citizen and reduce sickness like diabetes, dem don do law wey go put tax for drinks wey sugar dey starting from 1 April 2018. |
300 Nigeria doctors waka comot di country for 2016 Nigeria: Why Resident doctors suspend strike Di tori pesin ask say: "Sir, about resident training, plenti doctors finish dia course but no fit go resident training shaperly, dem need to wait and wait. |
Dis na wetin dey fit use thief all your personal information like bank account details, where you dey live, how old you be, where you dey work and any other information wey dey personal. |
Wetin pipo dey tok ontop CAN position for COZA 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo E no too tey before anoda statement begin fly upandan wey tok say CAN no get anything to do with di group wey go pay solidarity visit to Coza. |
Wia dis foto come from, NERC Wetin we call dis foto, Abuja Disco- Energy Charge(Dis na wetin pipo wey dey live for Abuja dey pay for light between 2012-2015 ) Fuel increment But no be only dis one dey make Nigerians wonder. |
Wia dis foto come from, JW.org Wetin we call dis foto, Awake na one of Jehovah Witness magazines Some of di tins wey dem no dey follow pipo to jolli na: No birthday because dem believe say di celebration dey displease God and e get pagan root Dem no dey celebrate Easter because e no dey base on di bible aNaming ceremony for pikin wey dem born no follow for dia practice because na custom/ceremony wey displease God Jehovah Witness no dey join do Christmas because e no get anywhere for di bible wey say dem born Jesus December 25 and Jesus command make im followers remember im death and not birth Dem no dey pay tithe because di law na for di ancient nation of Israel and e no concern nowadays Christians. |
Mariah Carey, Rihanna, di female rapper Nicki Minaj, my pickins dem (Beyonce and Solange), and wetin all of dem get in common?" |
And that's when he's on his meds. |
E say deh way de treat de docki for take de rights na only for way weh e di open road for penti questions. |
Nigeria don name 30 players wey go go World Cup FIFA World Cup 2018 Russia: Nigeria go jam Argentina No be only dem go watch am from house. |
Children's Day ma special holiday for Nigeria Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Wetin we call dis foto, Evri pikin dey special Evritin wey happen on May 27 for Nigeria na for pikin. |
Pikin go wan do computer from morning till night if una leave dem, so beta make we all gree, make dem plan- one hour for learning for computer. |
On Friday, Manchester City finish di job dem start for February as dem beat Real Madrid 2-1 for Etihad to win di tie 4-2 on aggregate. |
Di Prime Minister Office say dem submit di letter of resignation at 13:00 local time (05:00 GMT). |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, One teenager from Kenya Maasai ethnic group comot from bush on Wednesday, to attend circumcision ceremony to mark im waka to adulthood... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, While dis teenagers, wey dey wear traditional costumes, dey walk to di ceremony masters to receive blessings. |
Na di first time since di retirement of di shuttles nine years ago wey American crew dey make di journey to space from US territory. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal14 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
Di America Federal Communications Commission (FCC), wey dey control communications for radio, television, wire, satellite, and cable, don vote to comot net neutrality. |
"We no get any ting for tok, we too we di worry," dem tok. |
Cameroon presidential elections go hold for October Paul Biya dey Maroua for e first campaign meeting Some young pipo even if deh no follow campaign for ground just di check dia phone and see which candidate di pull crowd for which area. |
Nigeria economy grow pass wetin IMF predict for 2019 - Dis na di big lesson you gatz learn World Bank ease of doing bizness in Nigeria tori and reality wey dey ground Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di announcement come ontop Prof. Yemi Osinbajo official Twitter handle on Tuesday, February 25 and also on top di Nigerian presidency own. |
Another thing we de for inside dis tori Ahmed Musa na Nigeria Player of di Year for 20182nd April 2019 Reinhard Grindel: German FA president resign becos of gift2nd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Porn star and sex workers rights activist Gina Banks na part of di pipo wey face dis kain tin. |
'Operation cat race don change tins for Benue' Di minister add say dis failed politicians dey bring religion for all dis mata as easy way to give 'dog bad name.' |
Wetin we call dis foto, Some believe say na experience go make Super Eagles succeed for World Cup One fan tell BBC Pidgin say dat na nonsense because "Serbia na very strong team". |
E serve as Director General of Adams Oshiomole second term Campaign Organisation for 2012 and coordinator of Goodluck/Sambo Campaign Organisation. |
Another thing we de for inside dis tori Group still dey fight to clear Ken Saro Wiwa name24th April 2018 StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 2018 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 Port Harcourt soot: Make federal goment hold dia pipo - Deputy Governor19th April 2018 Nigeria: Why President Buhari sack head of Niger Delta amnesty programme13th March 2018 Video, Oil spill dey kill children for Nigeria?5th December 2017 Ogoniland: See how Shell don do oil waka28th November 2017 Odi Ogoriba Uge: Di buffalo hunter Odi community no go ever forget10th August 2018 'Na fuel water we dey use cook and baff'9th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis be di first time President Akufo-Addo state en position on di medical drones matter after say dis issue meet heavy criticism from opposition NDC, civil society, Ghana Medical Association den some Ghanaians. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Although na Denmark dey bring dia ogbonge fund, Greenland get dia own parliament Abortion day But why so many unwanted pregnancies dey? |
Ghana is boring anyway and it won’t hurt to have you here — Bebe (@SheLovesArtemis) April 27, 2018 End of Twitter post, 4 Den dis: Skip Twitter post, 5 And you think they will accept you..after dissing Wizkid??.. |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Meet INEC Observer wey dey monitor di postpone election Election Postponement: How INEC put coma for my wedding19th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Buhari endorse Osagie Ize-Iyamu for Edo election Before govnor Obaseki order contractors to turn di Assembly complex for Creek Road to renovation project site, e bin don pursue police officers wey bin take over di building of di Edo State House of Assembly wey dey di state capital, Benin. |
Skip Twitter post, 1 Following the swearing-in of the new CJN the President will proceed to attend the #APCNext4Years Presidential Policy Dialogue. |
Rent for di smallest shop na more than N180,000 ($500) and many of di traders believe say di people wey build di shop no bin carry dem for mind as dem bin build di market. |
Di way wey dem dey treat women as e concern money matter, education and to buy land or house dey too bad. |
Gist now be say for different parts of di world, women don dey represent well-well for leadership position. |
pic.twitter.com/DhMurbqMJz— Rachael Bland (@Rachael_Hodges) September 3, 2018 End of Twitter post, 2 Rachael also document her battle wit di disease for one award-winning blog. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.