text stringlengths 21 14k |
|---|
Nigeria: Make una stop to dey panic go buy petrol |
Before dem find dis particular one for one North London flat, people don believe say all di three don lost. |
Another thing we de for inside dis tori Somb Lingom: Di blind journalist weh no let im condition stop am8th June 2019 Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon9th February 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th Sep... |
Di first period of dis grant, na for three months. |
'Attacks against Nigerians for South Africa fit destroy African brotherhood' Nigeria tell S/Africa say 'enough is enough' For dia, Nigeria goment demand compensation from South Africa for all Nigerians wey dey affected by di recent attacks for South Africa. |
Wia dis foto come from, Kano state government Wetin we call dis foto, Kano index case Kano state for northwest Nigeria record dia first case of covid 19 according to special adviser to di govnor, Salihu Tanko Yakassai. |
US visa documents go now include your social media accounts |
Another thing we de for inside dis tori Gaelle Enganamouit don start Cameroon first football academy for train woman4th January 2019 China - Africa summit: Why Africa dey rush China3rd September 2018 Train don get accident for Lagos10th January 2019 Itakpe-Warri passenger train don begin run free of charge for 4 weeks2... |
According to Mr Arhin "I know say my wife no fit return, but I go like say den go arrest de perpetrators dem prosecute dem." |
If pesin chook eye foh wetin wey happun foh Sudan dis year , di pesin go know sey na woman na e lead di protest wey commot di long taim tyrant Sudan presido and meni Sudanese sopot am wich means dia need a rula who dey ready to rule even if na woman.Wetin wey go dey boda pipo na mek di pawa no kom dey wan sai-d again b... |
Another thing we de for inside dis tori Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th May 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi ... |
Borussia Dortmund, RB Leipzig and Borussia Monchengladbach dey within six points of di champions. |
Biafra bin surrender to di Nigerian goment afta 30 months of serious fight fight. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Illegal oil bunkering wey dem call kpo fire na big business for Rivers state Eugene Abels wey dey head di 'Stop di Soot' campaign accuse goment say dem get hand inside di mata because dem no fit tok say dem no sabi wetin dey happun. |
At least 10,495 pipo don die from di virus so far and na nothing less than 255,811 pipo don get di Covid 19 disease for more than 182 kontris, according to Worldometer. |
You no fit see your girlfriend afta 9pm for dis town |
Wia dis foto come from, Dave Kotinsky/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Tyga 2. |
Di money is remitted to the Central Bank of Nigeria. |
'More dan half of di schools for Nigeria no get toilet' Snake head bite man wey cut am comot But because di snake na carpet snake wey no get venom for im bodi, dem just treat her for puncture wounds. |
Posted at 10:00 2 October 202010:00 2 October 2020 How di world react to Donald Trump and Melania Trump Covid- 19 status Plenty reactions don follow afta America President Donald Trump announce say im and di First Lady Melanie test positive to Covid- 19Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more ... |
Rick Ross: Snoop Dogg, Missy Elliot say make people pray for di life of di US rapper 3 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Missy Elliot and Snoop Dogg dey among di top celebrities wey dey pray for di life of US rapper Rick Ross wey dey hospital. |
Why Melaye neva comot on im own to surrender no dey clear, and why e be say im own lawyer neva show face for im Abuja house wia police dey do night and day vigil, to demand say make authorities show dia search warrant - or comot from im client domot. |
How polio survivors make tins difference Winning di trust of communities na im be di koko Misbahu Lawan Didi, president of di Nigerian Polio Survivors Association, say di role of survivors dey very important to persuade pipo to accept di campaign. |
Another thing we de for inside dis tori Over 1000 pipo di die everi year for road accident for Cameroon - UN Road Safety Boss23rd August 2018 Di Nigerian road wia 47 accident happen for one month12th April 2018 Ghana youth block road, burn tyres after another accident for Adenta8th November 2018 Top Tori Quick facts yo... |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Okada rider One of di pipo wey go miss di former govnor pass na okada pipo. |
How Trump sack two witness wey testify for im impeachment trial |
Di construction of di university go cost like 50 million dollars alias (N18billion), na wetin di Minister, oga Amaechi tok. |
Dis na wetin Beirut look like today afta Lebanon explosion Timeline of deadly explosions wey don shake Lebanon President Michel Aoun say na 2,750 tonnes of ammonium nitrate wey dem be store unsafely inside one warehouse for six years cause di Lebanon explosion in Beirut. |
Ikeoluwapo Ajayi, Ayodele Jegede plus Bidemi Yusuf join-hand win for dia research work, wey dem call, "Improving Home and Community Management of Malaria: Providing di Evidence Base." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Zainab Safiyanu: 'E dey pain me say Kano State no get single modelling agency'5th December 2018 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Lesbian couple wey Kano State goment arrest say dey planning wedding go land for court20th December 2018 Kano ma... |
Kenya: $109 million don miss for Health ministry |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, MRWOODBERRY/TWITTER Wetin we call dis foto, Olalekan Jacob Ponle wey pipo also know as Woodberry one of di internet fraudster Dubai police arrest See wetin we sabi about Woodberry Im real name na Olalekan Jacob Ponle, dem born am for May 25. |
She no dey tell dem wetin she wan use di picture for, unless dem ask am. |
Ventura talk say im time with di Azzuri ''na one of di best for di last 40 years.'' |
Dis nomination dey come afta Big Brother change di twist of di game, divide di housemates into two groups and ask dem to publicly nominate who dem go like to evict from di house. |
Personally, Jeff Bezos don rich pass di market value of giants like Exxon Mobil Corp., Nike Inc. and McDonald's Corp. Wia dis foto come from, AFP Mackenzie Bezos, im ex-wife, gain $4.6 billion Monday and she go be di13th-richest pesin for di world. |
Nigeria government dey investigate Abdulaziz Yari and Ahmadu Fintiri over FAAN accuse say dem break airport Covid-19 guidelines |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Paa Joe fantasy coffins Another thing we de for inside dis tori Heavy rains open deadi bodi graves for Kano cemetery28th August 2019 Kano Nigeria: 'Some Pipo dey come bury different juju for cemetery'23rd November 2018 J Hus: Rapper say 'black magic'(... |
Amnesty International bin send dia sabi pipo go Maiduguri to go chuk eye for di mata afta one Maiduguri prisoner Charles Okah, first raise alarm about am wit tori pipo Sahara Reporters. |
Dem born Kidjo di same year Nigeria collect independent , 1960, for Benin and she don travel di worl, singing and to dey do advocacy for women and children for Africa. |
Also as di sitting govnor and now wey e don port to di opposition party, PDP e go dey hard to unseat am. |
She say money no dey for Benin. |
Ololo tell BBC say e no go too tey before people for Imo state go sabi di kain work her new ministry go do. |
Food vendors One food vendor Debisi Adeaga tell BBC say e surprise her say pipo dey patronise her more even though lockdown and curfew no make dem comot. |
Nigeria: Gunmen don kill six pipo for Kaduna attack |
To do dis one, government say dem don release $1.5million give state governments dem. |
"Arrest for Maurice Kamto and four of e staff dem, di show how goment di hold tight for opposition leaders, civiil rights defenders and activists". |
Na so e continue till round 7 wey e chop ground again and di referee for di match, Roger Banor come call di fight say na Samir win. |
Your dad is the president of Cameroon, not a joke, the president, and your first opened business, is not in Cameroon, to employ your people, and showcase that you believe and trust the job your old man is doing. |
"Dem dey see us as rubbish. |
Ronaldo say true-true, e no suppose tok wetin im tok dat time but na true e tok. |
Di two kontri dem go play each oda on Monday. |
Posted at 10:25 9 February 202010:25 9 February 2020 Police pursue pipo wey dey sell during election Police don pursue some pipo wey dey sell as di election dey happun for di kontri. |
Aretha Franklin: Celebs world leaders dey pour respect for 'Queen of Soul' |
Yusaku Maezawa: Japanese billionaire dey look for woman partner wey go travel wit am go moon |
Another thing we de for inside dis tori McGregor vs Khabib: Why dia fight neva finish?8th October 2018 Kamaru Usman: Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history3rd March 2019 Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder18th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate eff... |
Di festival na wetin Osun pipo for southwest Nigeria dey use celebrate di god wey dey give pikin. |
Seidou Mbombo Njoya don promise transparency for build Cameroon football 13 December 2018 Since weh Iya Mohammed weh e bin bin for president for Fecafoot for laik 10 years go prison for 2013, katakana take chair shiddon for Cameroon football, deh put first Normalisation Committee den dis wan weh e di kam end. |
Africa free trade agreement don legally start since midnight breaking Thursday May 30 and African Union do confam say e go become big free trade area since weh deh start World Trade Organisation. |
Another thing we de for inside dis tori Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 10:53 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman, Duration 10,5324th September 2018 Cameroon Army: Vi... |
Another thing we de for inside dis tori To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 Khadijat Oluboyo: Na yahoo boyfriend kill Khadijat Oluboyo to use for 'money ritual' - Nigeria Police9th July 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship elec... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Burna Boy wey real name na Damini Ogulu sell out di O2 academy sotey some fans come dey compare am to wetin Wizkid bin do wen im bin perform for London. |
"Wit di crisis we di adjust, change colour laik chameleon for how know taim for run, taim for stay house, know wusai for drink which kana beer," e tok. |
Mr Diongoli no gree say dis one go make investors come do business for Nigeria because plenty foreign business pipo dey look other things like government policy, security and how save dia business go dey, before dem decide to invest. |
Nigeria: Gunmen kidnap former Minister for farm |
Even di flood of last year never finish for our body, dis one come. |
If Chimamanda truly made that comment like that of somebody that followed night bus from Aguleri to Lagos before taking a flight to US, I'm afraid she's a Bobrisky with academic qualifications.— Son of David (@JesuisNaija) May 31, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Chimamanda says igbo people who grew up ... |
Liberia: President George Weah don give im kontri highest award to Arsène Wenger |
E no get any chance to become president of di country if no be for army wey help am." |
- VP 5 years afta di pipo of Gambia vote Jammeh comot for power, and im decision to step down from power surprise even im rivals. |
If Nigeria break, na una go be di first line of losers," na wetin di president talk, as e say di civil war wey two million people die, nor suppose repeat imself. |
To become popular, you need to dey make videos wey pipo go gbadun for TikTok everytime. |
19 February 2018 Di first Marvel superhero film wey na black actors be di main characters don get plenty 'una do well' and people dey reason say e go set box office record. |
Omoyele Sowore - AAC Wetin we call dis foto, Oga Sowore bin want make Nigerians elect young pesin like am Oga Sowore wey be di publisher of tori pipo Sahara Reporters, campaign as one of di youngest pipo for di election. |
Super Eagles coach Gernot Rohr put players like Alex Iwobi, William Troost-Ekong, Samuel Chukwueze and Wilfred Ndidi for di list of 23 players wey go travel go Singapore to play Brazil. |
Another thing we de for inside dis tori FIFA World Cup 2018: Why black managers no show face?22nd June 2018 Nigeria vs Iceland: Super Eagles coach say im sabi di best formation22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inno... |
Im don do for four marathon before - for US and for London - and now him wan come do am for di place where dem born am.. |
Ghana Agyemang Badu dey hospital with blood clot palava 15 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana international Emmanuel Agyemang-Badu undergo surgery for im left knee for July 2018 Ghana midfielder Emmanuel Agyemang Badu dey hospital for Italy afta doctors find blood clots insid... |
Another thing we de for inside dis tori Your phone fit dey spy on you?25th June 2019 Facebook wan make goment regulate dem31st March 2019 Why Mark Zuckerberg dey talk sorry12th April 2018 Cambridge Analytica say dem no dey do again3rd May 2018 Facebook go send Cambridge Analytica warning to users9th April 2018 Top Tori... |
Somalia still dey try recover from last weekend bombing wey kill at least 358 people, and till now, 56 people still dey miss. |
"E get wetin we dey call corrupting public morality for Law but for dis case of couple wey dey have sex for dia car, dem no corrupt public morality because two of dem dey dia car." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Saudi journalist Jamal Khashoggi wey dem kee for October 2018 So, we don start by removing di first block: we want make Malta launch public investigate to find out for demsef wetin dem do wrong wey make dem no prevent di murder of dia important tori pesin. |
FIFA rankings: France dey rule for No. 1 Ghana Cameroon beta pass Nigeria for No. 49 for August 2018 list |
Nigerian politicians make news well-well for 2018. |
Miyetti Allah - Plateau killings: No be do me I do you - Miyetti Allah Dooshima Abu & Moseph Ekine 26 June 2018 Wetin we call dis foto, Plateau state Miyetti Allah believe say na di Biroms dey cause di katakata Plateau State chairman of Miyetti Allah, Mahammadu Nuru don tok say di kill kill wey happun for Barkin Ladi n... |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Seven people don die for explosion8th October 2017 Earth Tremor in Ghana: Wetin make ground shake gbi-gbi-gbi for Greater Accra Region10th December 2018 Top Pastor declare 72-hour fasting and prayers give Ghana against national economic crisis1st October 2018 Top Tori Ten ... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon President Paul Biya don free 333 Anglophone Prisoners3rd October 2019 Cameroon national dialogue no hear any tok about federalism4th October 2019 “333 out about 3000 Anglophones for prison no make sense” - separatist leader4th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wi... |
Na 38 soldier wey dem pursue comot from di Nigerian army dey carry di government go ECOWAS court say as dem dismiss dem no good. |
You $tepped away from the game & did it your way.. |
Security agents wey fit be secret police (SSS) arrest Sowore, early mor mor on Saturday, according to im tori pipo. |
Na because officer Beltrame beg di attacker make im replace am with di woman wey im dey hold, na im allow police enta kill di radical Islamist when dem hear gun shots for inside di supermarket. |
But for some young people, dem for don hear Mr Guillaume voice inside film - Di Lion King. |
ria v Brazil: Aribo burst net again as Super Eagles draw 1-1 13 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Joe Aribo score Nigeria goal Nigeria play 1-1 draw with Brazil for international friendly match for Singapore on Sunday. |
E normal to see many pipo for di town to dey wear costume wey include army uniform and to act di tins wey happun for 1968. |
We don see crimes wey mouth no fit tok. |
As di #EndSARS protest dey happen for some cities for Nigeria, #SupportSARS and #ReformSARS also don show face for places like Rivers . |
Police neva talk weda di bullet pass di bulletproof before e enter di man chest or e pass area for im body wey di bulletproof no cover. |
Clarence Seedorf 'don chop e vomit' call-up Bassogog, Chinese player |
Africa Wrestling Championship don start for Port Harcourt 7 February 2018 Wia dis foto come from, Queen John Wrestlers from 30 African countries go begin compete to make history for di African Wrestling Championship wen go begin today for Alfred Diete Spiff Civic Centre, Port Harcourt, Nigeria. |
Wia dis foto come from, HOTR Lagos Wetin we call dis foto, Tope Alabi na worship minister, music composer and actress Wia dis foto come from, HOTR Lagos Wetin we call dis foto, Natheniel Bassey na ogbonge Nigerian worship minister, trumpeter, songwriter and music producer Wia dis foto come from, HOTR Lagos Wetin we cal... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.