text
stringlengths
21
14k
Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) carri oga Fayose go court today say im use kurukere hand collect illegal $5million from former defence minister, Musiliu Obanikoro, wey im use for Ekiti election in 2014 and ten more charge dem.
Another thing we de for inside dis tori Caf wins case against Lagardere Sports over decision to scrap $1 billion deal14th December 2019 Odion Ighalo: Why I turned down Barcelona move29th March 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Many kontris don already suspend di plane after one of di airline jet crash on Sunday minutes after take-off wey kill 157 pipo.
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Court don grant di musician N2million naira bail30th May 2019 Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019 Naira Marley Why: Afeez Fashola aka Naira Marley release new song from prison where im dey face EFCC trial30th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition22nd December 2018 Antonio Conceicao: Na di new coach of Indomitable Lions20th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria secret police on Tuesday morning pursue pipo wey come do I-no-gree waka for dia head office inside Abuja sake of Omoyele Sowore wey dem still dey hold.
E don tay wen online security experts dey sama warning give people on top weak password wey dem dey use take lock dia emails and social media account.
Im still add say di Customs don observe say dem neva achieve few strategic objectives na im make dem extend am.
World Health Organization (WHO) tok say while garlic na "healthy food wey fit get some antimicrobial properties", e no get any evidence or proof wey show say if pesin chop am, e fit protect dem from di new coronavirus.
Nigeria President Muhammadu Buhari talk for Tuesday night inside Abidjan say im government go bring back and help "all Nigerians wey don hook for Libya and other parts of di world."
Another thing we de for inside dis tori Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison1st May 2019 Zainab Habib Aliyu: Accused drug trafficker don regain her freedom30th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal14 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
Jerusalema remix by Burna Boy and Master KG dey burst fans brain 19 June 2020 Wia dis foto come from, @OpenMicProdSA Twitter Burnaboy collabo with South African singer Master KG for di remix of im hit song Jerusalema dey totori fans.
Another thing we de for inside dis tori Rohingya: UN wan enter as more people dey die29th September 2017 Rohingya Palava: Aung San Suu Kyi go miss UN General Assembly13th September 2017 Video, Suu Kyi dey blame everybody13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say board of directors for di market wan arrange caretaker committee wey go dey in charge for di market.
She tell BBC Pidgin say e dey very important for parents to monitor and listen to dia children to know wetin dey happen to dem.
Di natural carrier of di virus na di multimammate rat, but di disease dey also spread through human to human transmission.
Di country minister for internal security, Fred Matiang'i, wey announce di ban talk say anybody wey organise protest na im dem go hold responsible for any damage wey happen.
True-true, Rwanda don already dey popular for world say dem visa process no dey too get palava: already, system dey wey be say African countries and some other ones outside Africa don dey enjoy dis visa-on-arrival level.
oko Haram attack passengers for Borno kill 30 pipo, burn vehicles 11 February 2020 Wia dis foto come from, Borno state government Wetin we call dis foto, Vehicles wey Boko Haram burn Officer Isyaku Ya'u of di Borno State Fire Service na one of di first pipo to reach Auno area for Maiduguri wia Boko Haram kill at least 30 pipo on Sunday.
Pipo wey suppose advise am no advise am well" "We fit begin collect signatures for impeachment, we fit dey patient reach next sitting before we go start".
Vex for anoda language Aston stop referee work for 1963, come become member of FIFA's Referee Committee for 1966 (im be dia president from 1970 to 1972).
Im call on oga Onnoghen and di judiciary to resist wit every legal and constitutional means wey dem fit gada.
'I believe say Nigeria go better' - JFK Nigerian youths no dey too young to run again For Vermont, dem no get age limit for who wan contest to become govnor.
Valentine's Day: Dis couple 42 years marriage go ginger you Dem no support media player for your device Valentine's Day: Dis couple 42 years marriage go ginger you 14 February 2019 Elder & Mrs Abiodun Matthew share dia love tori wit .
But dis move by NEC don dey generate im own tension for di party.
Im say pipo wey dey call make dem discuss di fire for di G7 summit for Biarritz, wey Brazil no dey part of, get "colonialist mindset".
While odas entry for di list happun over two legs, di Reds comeback happun inside 45 minute for second half ( plus extra time and penarity) for di 2005 final.
Di court order government make e stamp di decision for parliament or send di detainees back to US.
___ March 21-25, 1965: Lewis join thousands of odas during di Selma-to-Montgomery voting rights march.
8 Final Results of Edo state Governorship Election 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise.
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi don win battle to use im own name take sell market27th April 2018 Jose Mourinho escape prison?4th September 2018 Benin footballers don land for prison because of age cheating31st October 2018 Al-Shabab say make nobodi play football for some field inside Mogadishu7th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Leclerc na ogbonge hero wey bin help free France... so di French dey see am as god," one history professor for UK Oxford University, Robert Gildea tell BBC.
AIT don begin show again 8 June 2019 Wia dis foto come from, AIT Di Africa Independent Television and RayPower FM wey di National Broadcasting Commission (NBC) bin suspend dia licence don begin work again afta 24 hours.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon ship accident: 'Ah loss ma two sisters and two pikin dem for ship accident'27th August 2019 Cameroon army di search for die bodi afta ship capsize for Bakassi26th August 2019 Over 1000 pipo di die everi year for road accident for Cameroon - UN Road Safety Boss23rd August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Some people dey get di temptation sometimes to try use alcohol cure hangover.
Tori comot on Sunday say di first pesin to die from di disease outside of China don confam inside di Philippines.
Still, Africa dey too big and to complicated to just look am from di side of business.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Vice President Yemi Osinbajo escape helicopter accident8th June 2018 0:32 Video, Osinbajo: 100 days as Acting President, Duration 0,3217th August 2017 Lawal Daura: Seiyefa go replace di former DSS oga wey Osinbajo sack8th August 2018 Wetin be dis tok say Buhari threaten Nigeria Vice President Osinbajo26th May 2018 ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final14th August 2018 #EndSars: Nigerian VP Yemi Osinbanjo say goment dey chook eye inside di mata28th July 2018 Yemi Osinbajo Pidgin wear cap cross leg hold walking stick dey look ya face26th July 2018 'I no get any plan for Nigeria presidency' - V.P Yemi Osinbajo9th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Eedris answer am back for interview when im talk say, "person wey dey abuse im elders no go grow."
Skip Twitter post, 1 Withdrawal of police from VIP I am the target.
Ghana: Why fresh attack happen for Legon campus Wia dis foto come from, Radio Universe/Facebook University of Ghana experience fresh attacks on Tuesday around 1.00am after some Commonwealth students allegedly storm Sarbah Annex A. ASP Afia Tenge, PRO for Greater Accra Regional Police Command talk BBC Pidgin say di unknown students smash di glasses of di hall plus stones, but before police go catch there, dem run away.
Prince Mohammed call dis one Vision 2030.
#EndFGM pic.twitter.com/14HRV5Ux5t— UN Development (@UNDP) February 5, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
For de di day, all man di wait for see Jackie Chan for sports complex di check as na some kain important guest deh don keep e for backside de wait make taim reach.
But email wey leak and some investigations dem don make many people believe say di Guptas take money buy power for government, so dat dem go steal money up and down for di country.
Tokyo 2020: Nigeria D'Tigers beat China to qualify for Olympics basketball
"We sef face mindless terrorist massacres for own kontri and we stand wit our Sri Lankan brothers and sisters for prayer during dis difficult period.
Why 700 years India tree dey collect special "drip" 20 April 2018 Officials for south of India dey give one Banyan tree wey don dey for 700 years special insecticide "drip" to pursue termites wey dey disturb di tree.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria election 2019: Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata4th February 2019 Supreme Court judgement kick out Rivers APC from 2019 elections8th February 2019 Babachir Lawal: Former Secretary to di Goment of di Federation plead say im no dey guilty12th February 2019 Supreme Court judgement on Rivers APC: Wike tell dem ntor!9th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal12 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
De crisis don make about 500,000 pipo run go oda areas, some go Nigeria pikin dem no di go school, and about 2000 pipo don die but de two sides nova shiddon for talk fis de palava.
Yesterday Police for Kogi say di two suspects wey confess to dem say Melaye give dem gun to use and some oda suspects, escape comot from dia domot for morning, just hours before dem suppose show for Lokoja high court.
Another thing we de for inside dis tori "Survival Fund registration portal 2020" & facts to know about MSMEs "registration form" login2 hours wey don pass Edo Election final result 2020: Obaseki na winner of Edo State election governorship poll - See how pipo vote8 hours wey don pass Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside Nigeria in coming months?10th September 2020 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Oral sex fit give you cancer
Na di second time Nigeria go lose for di 2019 Afcon and both times, di Super Eagles wear di same deep green away jersey.
For Kano di wahala touch every family in one way or di oda and no be just codeine syrup but many oda abusive substances."
But e no stop for dia, if to say di late presido Mugabe dey social events, dem go add for am: Patron of War Veterans, First Secretary of the Party and Chancellor of State Universities.
Currently, im death make plenty pipo enta street to protest di kain treatment black pipo dey get for di kontri.
Dem no go release am until 2022 Returnal, na moody space horror game wia one female astronaut crash lands for world wey contain shadowy angel-like creatures and one floating orb Another thing we de for inside dis tori UAE: First minister of artificial intelligence don land19th October 2017 Bye-bye to iPhone 7 with 256GB: Apple don phase am out23rd October 2017 Your pocket reach to buy Apple cheapest iPhone?18th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"We no close di university by oursef, dia was memo from di National Universities Commissions, wey come from di federal goment, say make we close down school.
Na inside all dis her waka waka to find wetin she for fit use, na im she remember wetin she bin read somtime ago about how pad and napkin dey spoil environment.
According to MURIC director Ishaq Akintola, di girls wey wear hijab dey dance Shaku Shaku for inside di video no in anyway represent di Chibok girls wey still dey Boko Haram hand.
And social distancing na di order of di day, di complete opposite of Wetin pesin dey do wen dem wan sabi rain to some romantic levels.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E no too tey wey Netflix, di owner of di show, buy di rights to Lionheart wey be feem by Nigerian actress Genevieve Nnaji as part of di $8 billion money dem don comot to take torchlight original productions.
Abdulwahab say na building work im dey do and na im friends bring seven chickens come meet am and e follow dem go market go sell am, na later police come arrest dem say dem tiff di chickens.
Even though no be all of dem register to vote or even don reach di legal age to vote, dis figure dey very important because e fit decide who go be winner for di general election wey go shele on February 23, 2019.
Another thing we de for inside dis tori "Make Salah no look Real Madrid face" - Elmohamady Aston Villa player Elmohamady, wey dey follow Salah play for Egypt, say di Liverpool striker na superstar for im club so make im stay dia for anoda season at least.18th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
To show say no be joke, Chris Hughes post promo video of imself as im dey cry inside di bottle water wey im wan sell give people.
Sophia picture and video don begin spread for social media and some people feel say dis robot don already get more rights pass women for di country.
Wia dis foto come from, Charles Nguini Wetin we call dis foto, TI say e nova send any observer for Cameroon elections For e website TI say e nova send any observer for Cameroon, say deh pipo weh deh show for national television no bi dia pipo and no di tok for dia organisation e name.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, APC chairman Adams Oshiomhole say Saraki suppose do di 'honourable tin' Oga Buhari say party leaders bin try to tok sense to pipo wey port but dem no gree.
E don tey wey many dey tok say di 'Magajin Garin Zazzau' go be di next Emir, some dey tell am 'Sai Kayi' (you will be (Emir) wen dem see am.
End of Facebook post, 2 Di executive director for di Board, Alhaji Adedayo Thomas tok for statement, "I take responsibility for di lack of communication and delay to grant final approval before di temporary approval bin expire."
Jerusalem embassy: US officials to attend opening ceremony
Many of dem express dia disappointment ontop how many activists for di kontri dey use di name cover pipo eye onto di main agenda wey dem get.
Liberian Dollar: Commercial banks run out of bank notes
City vs Arsenal: See where and how you fit watch di match 17 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Manchester City manager Pep Guardiola with Arsenal Mikel Arteta wen im be Pep assistant coach Defending Premier League champions Manchester City go jam Arsenal dis evening for Etihad Stadium for di first match since dem suspend di league sake of coronavirus for March, 2020.
ameroon Presidential Election: Candidates file petition to cancel Sunday vote 12 October 2018 Wia dis foto come from, President Paul Biya Wetin we call dis foto, President Paul Biya dey confident say na him go win di Sunday election.
17 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images According to Professor of Fertility Studies for Imperial College London, Lord Robert Winston wey appear for BBC radio on top campaign to relax di current ten year limit to freeze egg, say na only 1% of eggs wey dem freeze dey later turn into belle or pikin as e later tok.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Malaysia get very tough restrictions and penalties to stop di spread of Covid- 19.
2018 highlights: Chief Daddy, King of Boys, Black Panther and oda feems wey totori pipo for 2018 24 December 2018 Wia dis foto come from, Kemi Adetiba Ogbonge feems commot for 2018.
More than 30 houses na im di water destroy instanta and many of those wey di affected still dey count dia loss.
We don go LASEPA, Ministry of Environment and National Oil Spill Detection and Response Agency (NOSDRA)".
Meanwhile NAFDAC oga don fault one report wey say 70% of di drugs wey dey Nigeria na fake.
Im dey demand say make dem release Salah Abdeslam wey be di most important suspect for di attack wey happen for Paris for November 13, 2015.
"Anibodi fit do any logo online," na so oga Festus Keyamo, SAN tok.
Unilag Crisis: Wetin you need to know about Folasade Ogunsola wey be Unilag acting vice chancellor 24 August 2020 Wia dis foto come from, UNILAG Senate members of University of Lagos don elect Professor Folasade Ogunsola as di acting Vice-Chancellor of di school.
Ghana: 'Politicians abeg allow di Special Prosecutor succeed' - UK Corruption Perception Index: Mahama gov't perform better in year one pass Akufo-Addo gov't Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Wetin we call dis foto, President Buhari and President Akufo-Addo Di Office of di Special Prosecutor according to President Buhari be strong indication say Ghana make ready say e go fight corruption for public service.
Commissioner for Information, Paulinus Nsirim bin don announce say dem go demolish two hotels Prodest hotel Alode and Etemeteh hotel Onne, all for Eleme local goment as dem disobey di order to close all hotels for di state.
Wetin we call dis foto, Bright Ayaaba, COO of Echo House "E no be say everything come from white man, say Africa for fit do something take run wanaselves," e talk.
Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting Jaguda pipo kill two police officers for Port Harcourt Monday Abueh wey im house and di house of di traditional ruler of Okwali community na im burn, tell BBC Pidgin say on Tuesday 13 August wey dem attack di community, dem go straight to im house and di traditional ruler house burn dem, come kill ten pipo.
Kontris dem wey no get medal, dem dey ranked according to how many athletes dem carry go di last Summer Olympics.
"Nigeria no dey owe IMF" 'Nigeria go definitely enta recession sake of COVID-19'- see wetin e mean & how e go affect you Di board of governors of di 55-year-old institution meet on Tuesday to discuss whether to bring in outside investigator to chook eye for di allegations against Adesina and dis dey come after di US reject one initial inquiry wey don clear am from di accuse.
How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse So instead of flogging wen your pikin dey play wit food for table you fit ask am, you wan chop di food or you wan comot from di table.
As Ronaldo case no dey violent e mean say e dey unlikely say im go jail, instead im go serve probation.
Di Council of Patriots - wey be joinbodi of politicians, students and civil society groups - don call on pipo to come out to "save di state".
Original name na Stan Lieberman Wia dis foto come from, Facebook/Stan Lee Wetin we call dis foto, 'Lee' na di name e give imself to protest wetin e dey write Wen Stan bin start to dey write for im relative company at di age of 18, e bin no dey do di tori wey im like.
"E no suppose hard to reply to di question: Catalonia don declare independence?
Dis one go make am ten security people wey don die dis month of November.
How Chibok girls mata take waka Three female bombers don blow demself for Maiduguri 106 Chibok girls reunite with dia papa and mama Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Abubakau Shekau dey always make videos, pack am for outside But di thing be say, most of di girls wey dem bin release before, na sake of exchange deal wey dem do with Nigeria government to release some of dia member.
Im still say, ''Presido Buhari change into di kain pesin im dey use mouth wire before di election, and Nigerians no dey forgive dat kain tin.''