text stringlengths 21 14k |
|---|
Goje be di Chairman of Senate Committee on Appropriation and he think say im full ground gidigba to become di senate president. |
End of Facebook post, 2 Ghana den Nigeria get dis friendly love-hate relationship which dey make dem tease each other most times. |
Even though di Danish government sell di part of Ghana wey dem get to Britain for 1814, by dat time thousands of Ghanaians na im dem don already sell enter slavery for Europe and America. |
Abayomi Shogunle, Assistant Commissioner of Police, confam to BBC Pidgin say, na true tok dem sack Omotosho on top mago mago and di mata don end for dia. |
As e be so, dis one fit change di relationship wey Israel get with Africa as plenty people dey find better things for abroad. |
Wetin we call dis foto, Senate don adjourn sitting to honour di death of one member from Kwara. |
A post shared by Mr Ubi Ekapong Ofem (@ubifranklintriplemg) on Jun 18, 2020 at 2:53am PDT End of Instagram post, 1 As e be so, Nigerians for Twitter dey use di hashtag #Lekki to share dia experience of di heavy downpour. |
Cameroon: 'We go investigate di killings' |
But some of dem encourage me and give me some money." |
Another thing we de for inside dis tori Davido wan develop young artistes for Rivers State18th August 2018 Naira Marley dey go stay for prison afta e appear for court, plead not guilty to EFCC charges20th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Abuja-based Psychologist Kareem Folajaiye say those wey donate money na di kind pipo wey feel say dem get relationship wit Erica (even if dem no sabi am personally) and because of dis, dem want epp her to overcome di loss of di Big Brother Naija prize money. |
Im also say "e no feel like football." |
We pray for dem to rest in peace." |
arcelona 5-1 Lyon: 'Anything Ronaldo do, Messi go do am better' 14 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lionel Messi don score 62 goals for im 61 Champions League games for Camp Nou for Barcelona Di night afta im old rival Christiano Ronaldo score hat-trick to epp Juventus knock out Atletico Madrid, captain Messi put in im own ogbonge performance as Barca join di last eight. |
USSD charges wey provoke millions of Nigerian mobile phone users |
But immediately afta di court dismiss PDP mata, Justice Zainab say because of public interest, she go resign from di case. |
'I no collect any 5.8 billion naira from Vice President Osinbajo' - Di NEMA oga kpata-kpata Mustapha Maihaja tok for world press conference for Abuja. |
Another thing we de for inside dis tori John Lewis: What you need to know about di ogbonge civil rights activist18th July 2020 Tyrese Devon Haspil, Personal Assistant to Fahim Saleh, Gokada CEO dey arrested as suspect for di murder in New York18th July 2020 John Lewis accomplishments as U.S. Representative, Donald Trump on John Lewis death and Rest in Power tributes to di congressman, civil rights movement icon18th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
NASU Strike don begin spoil tins for universities |
Military court no fit solve de palava, na only normal court for kontri weh deh pipo dem bin di stay go solve de problem," Barrister Fru tok. |
De group say deh shine eye for 14 case for torture and 26 case for detention wit no contact wit family or lawyers between January 2018, and January 2019. |
"All of us for shun foreign travels, except de most critical ones until de virus matter finish" President Akufo-Addo talk. |
Dem find Reynhard Sinaga guilty say im deceive 48 men from outside Manchester clubs to im flat, wia e drug and attack dem - even as e dey feem di attacks. |
"79 ontop di list yet you dey more worried about di 6 Nigerians? |
Things wey you fit expect from AU-EU summit 28 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Important mata wey concern Africa and Europe including migration palava and youth opportunities dey among di things wey dem go discuss for AU-EU summit. |
'Pay money or we go arrest you' - Porn Scammer Law to make divorce sharp-sharp dey come Di Met Police say dem arrest am for failure to surrender to di court. |
Use cream wey get like oil inside for your bodi, make your skin dey shine. |
Sara-Jayne learn say her biological mama na white British woman wey dey in dey date one white man, but come get affair wit one black man. |
Tori people: Clinton feel say di media give Trump too much time for TV, newspaper and radio, plus on top how dem report her own email palava. |
Tori be say youths for Manyu division join groups wey cari gun on top Anglophone crisis wey start for 2016. |
How did Patrice Lumumba die? Belgium wan return African nationalist teeth nearly 60 years afta late Congo prime minister murder |
recently one Nigerian entrepreneur, 32 year old Obinwanne Okeke, bin plead guilty to charges of $11 million internet mago mago for United States. |
Di condition dey make pipo feel numb afta dem don use vibrator for a very long time. |
Pictures of Troops attacked by IMN in Zuba. |
For October 2015, di UK National Crime Agency arrest her as part of their investigation on top their own bribery and money laundering case. |
Skip Twitter post, 2 We fans are ready to donate the remaining money to sign #Aubemayang @Arsenal— Darmie (@HaRoyalNawtinez) January 26, 2018 End of Twitter post, 2 Di deadline for players transfer enter or comot from di English Premier League na tomorrow 31 January. |
Fans dey sign petition make dem redo Game of Thrones season 8 For a recent interview Kit bin tok about di emotion wey hit am afta im feem di final scenes of of Game of Thrones, wey im work on for eight seasons. |
Wia dis foto come from, Clarence Yongo Serge Espoire Matomba weh e start campaign bring e own new bus for start campaign. |
Dia fans go dey hope say dem go do am again for Anfield against di Italians. |
Coronavirus: How to survive a relaxed lockdown for Nigeria |
Unai Emery go become Arsenal new manager afta Arsene Wenger 21 May 2018 Wia dis foto come from, CHARLY TRIBALLEAU Arsenal go appoint Unai Emery as dia new manager. |
Day 29: All you suppose sabi about Atiku Abubakar #BBCNigeria2019 Day 30: All you suppose sabi about Muhammadu Buhari #BBCNigeria2019 Day 28: Who be Oby Ezekwesili - #BBCNigeria2019 Video: Mayeni Jones and Ayo Bello Another thing we de for inside dis tori 2:21 Video, Nigeria 2019 elections: I go comot confidence from terrorist hand wen I win - Ezekwesili, Duration 2,21 Obiageli Ezekwesili dey contest di seat of president for Nigeria 2019 elections, she bin don hold two ogbonge position for di kontri as minister of Education and Solid minerals.20th January 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Rice smugglers don get new way to enter market' - Customs21st December 2017 How Benin Republic rice import from Thailand take affect Nigeria5th March 2018 2,000 Nigerian rice farmers go enter borrower programme29th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Nigeria say dem no close Seme border wit Benin Which kontri border Nigeria wan close? |
Tibor also tok business for Chamber of commerce for Douala wit business pipo, find way for make business between Cameroon and America for grow. |
Ronaldo don win di BEST award Ronaldo goal celebration don put am for trouble Ronaldo now don score inside nine successive Serie A games for Juventus, to become di first player to do so since David Trezeguet for December 2005. |
For kontri like Cameroon wey dey export small amount of crude oil but import plenty amount of petroleum products, dem go spend more moni dan dem go make. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Yemi Osinbajo say di way SSS operatives block parliament dey against evri law and order wey dey ground Osibanjo say, im no get choice but to take action as di "complain plus report don plenti on top dia activities" and many of dem na human right offence. |
Dis na after people for di country react to press release wey di PPRC use take tell one of di political parties, Citizens Democratic Party (CDP) to stop dem campaign signs wey get "Allah is one" on top. |
Sudan army and civilians don sign landmark deal Sudan military don agree to share power with civilian Ogbonge economist Abdalla Hamdok, wey civilian protest leaders nominate as prime minister, also do swearing-in. |
Town chief - Katsina attacks make 600 women widows, turn 2000 children to orphans for Batsari - Town chief 14 July 2020 Wia dis foto come from, @RARIYA Wetin we call dis foto, Di Batsari governor na almost every day dem dey kill pesin for im area Chief of Batsari town for Katsina state for northwest Nigeria Alhaji Tukur Ruma tell BBC say attacks for di area don make about 600 women become widows and 2000 become orphans. |
Oga Rema, wey im real name na Divine Ikubor, bin blow from im first Ep wey im call Rema, and one song from dia, "Iron Man" for US former presido Barack Obama playlist. |
Di report go show how Mr Putin, wey wan contest for election again, dey follow dis big men to rule di country. |
Di letter also invite di politicians to visit any brothel once dem lift di restrictions so dat dem go fit see with dia own eyes say things dey go on safely. |
If dem get problem with di order, make dem go make application to di court." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Weah hail Wenger as di pesin wey help im career pass Tori pipo and radio shows don drag diasef over weda oga presido suppose dey reward pipo wey help im personal life wit di kontri highest honour. |
Timeline for Oyo-Ita wahala 1 November 2017 Oyo-Ita enta hot argument wit President Buhari chief of staff and right hand man Abba Kyari on top secret document wey leak from her office. |
Ebuka go host di Sunday live eviction show for empty studio and den cross live inside di Bigbrother house. |
For dia 2018 attack, Boko Haram kidnap girls wey bin dey school and of one dem wey be Leah Sharibu, suppose celebrate her 17th birthday in freedom. |
Justice Chuka Obiozor give di order on Monday afta one application wey di Economic and Financial Crimes Commission, (EFCC) file to investigate di case of fraud. |
You no need visa to study for Oxford and Cambridge Migrants Day: 'We no dey pluck money for oversea' "Kontri nationality no be market wey dey for sell. |
Vavoua dey for center of di main cocoa region of Ivory Coast, di world largest producer. |
Masai say e kam for Cameroon wit players laik Pascal Siakam for show youths say African pipo de fit play, reach top level, work for NBA. |
Kenya Elections: Mwirigi na youngest MP Wia dis foto come from, Jude Feranmi/Facebook Wetin we call dis foto, Im be 18 years when im really start di politics waka. |
ECOWAS don launch new disease centre for Abuja 21 February 2018 Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, ECOWAS don launch new disease control centre for Abuja People for West Africa no get any shaking again on top disease outbreak as di Economic Community of West African States - ECOWAS don establish brand new Disease control centre for Abuja, Nigeria capital. |
Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future', 0,5826th October 2018 Video, Dem rape my 16-month-old pickin1st March 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Video, Ghana girls dey use karate fight child marriage25th September 2018 Video, Wetin single women dey see for landlords hand14th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Justice J. K. Omotosho for Federal High Court 5 Port Harcourt hear all di arguments from all di parties Thursday come adjourn di case to 7 January, 2019 wen im go give judgement. |
Why dis Fulani herdsman no want Ruga Yesterday na Rural Grazing Settlement (ruga) today na National Livestock Transformation Plan Anoda indigene from di community, Ochuko Nabofa tell BBC Pidgin say e don tey wey dem want make di community put dis law to ban di selling and eating of cow meat because di killi-killi don too much. |
Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Wetin we call dis foto, Na London President Buhari dey usually go wen im wan see im doctor, but dis time na vacation im dey go President Buhari bin do meeting wit govnors and senators of im party before e travel go London go rest small. |
All schools go remain close and di federal ministry of education to work wit schools to develop guideline to make sure dat students wey dey do exiting exams (ie JSS 3 and SS3) go write exams go fit do dia exam for di early stages of di next phase. |
President Muhammadu Buhari on Tuesday evening order di Nigerian Police to chacha find di pesin wey kill di 22-year-old gild and make sure say di pesin face di law. |
Dey also want make e no be wetin people dey shame to talk about and make di men also participate for di conversation. |
"My farm dey for Tunga Nassarawa State across di river Benue wia I dey farm e get wia dem dey call wukari for Taraba State wia Tiv and Jukun dey fight now once dey start, my own farm go turn to IDP camp wia pipo go come stay so I no fit farm. |
Nigeria don qualify for CHAN final Caf don release list of African Footballer of di year Di former leader, Bashir 30 year rule end for April afta plenty months of protests by di kontri pipo. |
"Tell Daddy Freeze, di day I hear am tok about Bishop Oyedepo again, If I no finish am....", He tok for inside di video. |
Di FBI say di 6 Nigerians wey dey di list allegedly dey involve for "Business Email Compromise (BEC) scheme wey defraud over 70 different businesses for United States resulting for combined losses of over $6,000,000 USD". |
pic.twitter.com/P3LnvOQ6It— Ayatutu (@AyatutuKaSeTiv) July 10, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Remi Tinubu have shown similar temperament of the senator she was investigating and Abbo is not ignorant of her misdemeanors in the red chambers. |
Im win by 98,79% and e fit dey power until 2034. |
However, the leadership of Daystar has resolved NOT to open her worship centres for physical gathering on the immediate.https://t.co/jw4hmEnwRE pic.twitter.com/g6uv29fe56— DaystarNG (@DaystarNG) August 7, 2020 End of Twitter post, 1 SYNAGOGUE CHURCH OF ALL NATIONS Di General Overseer for Synagogue Church of all Nations Pastor TB Joshua hail authorities for dia effort to prevent di spread of coronavirus and di announcement say churches fit resume but even though authorities don tok dia own, dem go like to hear from God. |
Red Cross say dem estimate say two million pipo don dey displaced from dia homes for north east of Nigeria since terrorists begin hama di region. |
Dem say even on di days wey dem dey on, dem no go still see 24 hours light. |
Mugabe, wey don rule Zimbabwe for 37 years, no show for di ceremony. |
Dem even dey plan say dem fit show face more than once a week. |
Di TTRC dey tourchlight human rights mata during oga Jammeh 22-year rule, including reports of killing, torture and many-many tins. |
"Wen e begin call project wey dem don complete, some of di places wey we sabi say dem neva complete dat project fit make pipo say 'No' goment neva do dis one. |
She tell BBC say "in a few minutes, dozens of pipo start to comment inside di foto and dem send me messages say congratulations." |
Another thing we de for inside dis tori VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale19th May 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Samuel Eto'o Fils go bi August guest for The Voice Afrique |
We wan make kids play, get opportunity for go learn book for America or play basketball, make deh see demsef for some high place, e tok. |
AFCON 2019: CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo say na correct |
Minister of Information and Culture Lai Mohammed tok dis wan as im dey respond to some reports say some Nigerians don start to dey retaliate for di kontri. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Rita Dominic (right) na one of di big actresses for Nollywood Why be say na actors and actresses dem dia personal mata dey spread pass No be today actors and actresses don dey chop abuse say dem dey do runs alongside dia feem work. |
Nimi Akinkugbe: Marriage fit change woman state of origin? Wetin Nigeria law tok |
UNCHR - Human rights situation for Cameroon na helele - UNCHR Leocadia Bongben , Cameroon 11 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images United Nations High Commissioner for Human Rights, Michelle Bachelet give updates for human rights situation for de world wen e address de 39 session. |
Gist Nigeria: BBC and Channels TV launch first collabo production |
Di lawyer bin carry di mata go Nigeria national assembly wey later tell government make dem no deport dem. |
Dem wan use am fight Boko Haram, when hunger dey di land. |
Live Reporting By Daniel Semeniworima and Nduka Orjinmo All dem times wey dem write be UK Posted at 19:00 16 February 201919:00 16 February 2019 Na here we go march break! |
Justice Sedoten Ogunsanya sentence di man wey rape di woman daughter to 25 years for prison. |
Thanks for showing us all how to STOP THE WORLD. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.