text stringlengths 21 14k |
|---|
Na Egyptians do di revolution wen di British tok say make di revolutionary Egyptisn Nationalist oga, Saad Zaghlul, go exile and oda members of di Wafd party for 1919. |
Dr Suleiman Usaini wey be Mass Communications Lecturer for Covenant University talk say, "Big Brother dey popular because of di brand around am, Mnet, for my opinion." |
Skip Twitter post, 1 Benue State buried 73 persons today. |
Na how di coach fit perform. |
Wia dis foto come from, Getty Images Cornflakes and Ewedu Who say na only amala dey waka well with dis soup? |
Professor Loren Landau, Director of di African Center for migration and Society for Wits University South Africa tell say although none of di two candidates dem don open mouth talk about migration well-well, some things wey dey ground fit tell how things go be. |
'Dem want Zlatan, I give dem Zlatan' - Ibrahimovich Zlatan Ibrahimovic no dey go World Cup Man U don sign Ibrahimovic again Tori be say Ibrahimovic fit return back to Serie A side AC Milan, wia im play between 2010 and 2012. |
Many youth and women groups don benefit from am... if any of di beneficiaries chose to use di SME credit wey dem get from goment to buy car wey dem use comit crime, you no go fit hold di govnor and indeed di state goment for trouser," im talk. |
Na maximum of four strokes student fit chop with "cane wey fit bend", according to di law and na only for major offence, although e no dey clear wetin major offence be. |
I no fit speak for goment universities but private universities don dey ready to resume," Dr Owolabi tok. |
But Mr Bush stand up for di photo wey e snap with Ms Corrigan, and dis one dey bother her because she believe say "di excuse wey di ex-president dey give for im old man trick… no be true." |
Di focus of di bill na to reduce di number of age wey dey inside constitution, so that young pipo wey dey di age of 25 sef go fit contest for election and National Assembly don pass di bill and wetin remain now na for president to stamp am. |
Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 19 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Tori wey dey spread for social media say na through broiler chicken coronavirus (COVID19) take dey spread, na fake news, Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) don deny di rumour. |
ameroon: Fire nearly finish main opposition party leader e house 1 March 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Part of de house for kitchen side for main opposition party, Social Democratic Front, SDF Chairman, Ni John Fru Ndi don bi catch fire last night. |
Another thing we de for inside dis tori Forbes 2018 list: Aliko Dangote moni don reduce and social media dey blame President Buhari10th January 2019 Kylie Jenner fit become di youngest 'self-made' billionaire - Forbes Magazine11th July 2018 World most expensive divorce: Di world richest man don agree for $35bn divorce5... |
In short, any man wey dem don castrate no go fit give woman belle. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’9th March 2018 Nigeria Immigration Service deport four Ghanaians22nd March 2019 Ghana cedi start dey show dollars ‘wossop,’ but minority say e be ‘painkillers’ dey sustain am21st March 2019 Top Tori Quick facts yo... |
Another thing we de for inside dis tori Valentine messages: How to deal wit your cheating husband or bobo - Relationship sabi-pipo13th February 2020 Nigerian foods wey fit give menstrual pain upper-cut - Nutritionist12th February 2020 Smart $80 'condom' wey get Bluetooth30th November 2017 World Contraception Day 2018: ... |
Another thing we de for inside dis tori Abike Dabiri-Erewa: Nigerians wey go rob for Dubai no be tribal mata4th April 2019 Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa1st April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment... |
Di Christian Association of Nigeria (CAN) bin declare di prayer waka to address di kill-kill across di kontri . |
Another thing we de for inside dis tori Di blind man wey dey helep oda blind people for Cameroon9th February 2018 Made in Cameroon drone don land to helep for farm work5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovator... |
Another thing we de for inside dis tori 1:21 Video, Cesaria Evora: Di singer wey no like to dey wear shoe, Duration 1,214th October 2018 Tanzeela Qambrani: Di first African woman to win Pakistan assembly election12th August 2018 Chimamanda Adichie say pipo don turn bride price to wetin dem dey use make money24th Septem... |
Na that way we fit make sure say dem hear our voice and we fit change tins. |
ria elections 2019: Shiite group protest as Nigeria foreign minister meet wit international community 20 February 2019 Members of the Islamic Movement of Nigeria do I-no-go gree go Nigerian Foreign ministry office to demand for di immediate release of dia leader Ibrahim El- Zakzaky wey don dey under arrest since 2015. |
Juventus vs Fiorentina: Ronaldo score two times to reach 50 goals for Juve 2 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Christiano Ronaldo during di match Cristiano Ronaldo score two penalties to take im tally to 10 goals for im past six games and 50 overall for Juventus as dem beat Fior... |
Skip Twitter post, 1 I ask for patience and understanding from everyone in the coming weeks, as we commence a review of the Minimum Wage Report. |
Tori be say many people dey fear say dis one fit cause big fight-fight. |
President Buhari tok for one event. |
Wia dis foto come from, Kwesi Debra Another thing we de for inside dis tori KNUST: REGSEC impose curfew, order students say make dem vacate campus22nd October 2018 Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’22nd October 2018 Top Tori Ten tins you need to kno... |
Im come assure dem say dem go dey safe and government dey do everything to rescue di remaining Chibok girls and oda Nigerians wey militants kidnap. |
Ngalim bi komot America kam kontri and deh arrest e for taxi say e get newspaper with track inside and e dey e wan for e case. |
"Again di President demonstrate im commitment to support policies wey go benefit youths, Thank You," Oga Dare bin write inside wey be like appreciation tweet. |
Sabo bin dey live wit im mama and papa. |
Big brother bin ask Ozo to pick second and third choice in case Nengi no accept and e choose Dorathy as second while Vee as third. |
Benin footballers don land for prison because of age cheating |
Another thing we de for inside dis tori Cristiano Ronaldo rape allegation: Why di accuse dey worry Nike5th October 2018 Sex Abuse: Rivers court sentence man wey rape eight years old to six years for prison9th July 2019 COZA: Pastor Biodun Fatoyinbo don step down from pulpit1st July 2019 Abuja raid: Amnesty Internationa... |
"We count 312 cases, wey include 52 deaths, " na wetin Health ministry secretary-general Hamid Djabar talk. |
Another thing we de for inside dis tori George Floyd death: Wetin world leaders dey tok about Donald Trump and George Floyd protest4th June 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informat... |
Nigeria: JAMB don find another N83m fraud case |
No be only poison or di fact say pesin fit die na di only risk wey dey if pesin swallow or inject disinfectant, e possible say e no go even work. |
Na part of former Bendel State (Middle-belt region of Nigeria) For August 27 1991, former Nigeria Military Head of State, Ibrahim Babaginda carve di state out of former Bendel State wey join Edo and Delta state together. |
Dis na im h real account, dem mark am good wit blue colour. |
Mr Voice over say wetin inspire am to continue to dey write na di mindset say im wan go school. |
See wetin dis mean1st June 2020 Airports reopening in Nigeria: NCAA set guidelines for international flights to happun28th May 2020 Nigeria lockdown: How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown4th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2... |
Another thing we de for inside dis tori Mnagagwa no tink say Mugabe wan beta tin for Zimbabwe As Zimbabwe dey prepare for election di current presido Emmerson Mnangagwa believe say na only am fit bring change29th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hour... |
For e own assistance for de who kontri as 8 regions for kontri di feel heat for crisis, UN say pipo dia need don increase by 30 percent. |
Oga Mamaora explain give say although through out dis week di kontri neva record any case of coronavirus, Nigeria still dey high risk like any oda kontri and dat di health authorities go kontinue to monitor returning travellers wey fit dia case definition. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Henry na assistant manager for Belgium until yesterday and im bin dey wen dem nack Switzerland 2-1 for UEFA Nations League Henry na Arsenal record goalscorer and im also play for Juventus, Barcelona and New York Red Bulls. |
Erica also vex with Kidd and Prince say dem no pick side for di fight. |
Kara bridge explosion: Authorities identify deadibody inside ashes of di tankers wey explode around Berger 21 June 2020 Wia dis foto come from, Lasema Wetin we call dis foto, Firefighters dey battle to quench di fire ontop Kara bridge Di Lagos state emergency management agency, Lasema, say dem don identify deadibody in... |
Wia dis foto come from, Godswill Obot Akpabio Wetin we call dis foto, Godswill Obot Akpabio, bin spend eight years as Govnor for oil rich Akwa Ibom state Udom Emmanuel and e gbas gbos wit Godswill Akpabio Di once rosy father and son relationship of 2015 sawa few years after Senator Godswill Akpabio comot from di ruling... |
Later one group for Russia wey be Pussy riot say na dem do am. |
Another thing we de for inside dis tori Germany election: Merkel don win another four years Dis Merkel win na wetin plenty people expect but di AfD do pass how people think say dem go do24th September 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour... |
Na so government collabo with UN Special Envoy for Global Education, Gordon Brown and one join bodi of Nigerian Business leaders to launch di Safe Schools Initiative (SSI) during di World Economic Forum on Africa wey happen for Abuja on May 2014. |
ria Army dey warn Nigerians wey get criminals for house 21 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian Army Di Nigerian Army don sound warning give those wey dey hide criminal suspects wey escape from Lake Chad region and Northern Borno for dia house say make dem stop or dem go ... |
"Every week I dey see how lack of health insurance dey affect pipo, and how dem dey die. |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists? |
uhari get plan to increase education money but di one wey pipo tiff dey frustrate am 13 November 2018 Wia dis foto come from, BashirAhmadd Money wey di Nigeria goment dey put inside education go increase, according to President Muhammadu Buhari wey say dis na because development of di kontri depend on am. |
"E make Africans to begin search for dia identity and e begin tink of independence. |
Joy Nunieh Education: She study law for Rivers State University of Science and Technology RSUST, Port Harcourt. |
Cynthia Kudji talk BBC say despite "my inspiration dey come from Jasmine. |
Section 134 (a) also tok say indecent act for public place fit land di pipo wey engage in di act to two years imprisonment. |
Two pipo go dey record diasef as dem dey mime to di Flip The Switch song by Drake, dem go come off di light and wen dem on am again, di two pipo go cahnge position. |
Charles Okah and Obi Nwabueze bin plan di attack with Charles elder brother, Henry Okah wey be di oga of di Movement for Emancipation of Niger Delta (Mend). |
There are updates throughout, including in the Crime, Road Travel, and Local Travel sections, and new advice on kidnapping. |
We must prioritize the protection of these irreplaceable places for a healthy planet. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Africa capacity to adapt to climate change dey low - na im cause di year landslides for Kenya But di change go depend on wia future heating for di central Sahara dey high pass. |
Di stadiums wey dey Karaan, Yaqshid and Heliwaa district, do as di militant group order, BBC Ferdinand Omondi bin report. |
Wetin we call dis foto, Kenya people protest say dem no want 26 October election Kenyatta go rule divided Kenya Na six million people vote Uhuru Kenyatta enter power, but di 14 million Kenya people wey no participate for 26 October election, many of dem still dey road dey protest for different parts of di country wey m... |
Four tins we learn from di opening weekend of Premier League Arsenal vs Man City: Unai Emery market no sell Gunners All di Premier League results on Saturday Ronaldo enta Twitter to yan say dem go discharge am on Monday from hospital. |
Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine oda Ambazonia leaders appear for appeal court |
Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram Our lawyers had told us to get ready for this letter. |
Best Folk Album For albums containing at least 51% playing time of new vocal or instrumental folk recordings. |
8 April 2020 If any pesin tell you say coronavirus na rich man pikin, tell am say make e put dat one for im pocket. |
Again, we no go fit do dis for Chris. |
"Our fans want us to win di Champions League dis year," na wetin coach and former Ahly star Hossam el Badry talk. |
Wia dis foto come from, Odas Wetin we call dis foto, Wizkid, Temi, Naira marley dey para on top SARS mata Di order wey come today in response to social media protests on SARS wey plenti celebs dey spear head. |
Kelechi Madu na member of di United Conservative Party, di first Nigerian wey go be cabinet member for Alberta. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Anglophone crisis: 33,000 students no di go school because security lack - UN5th June 2018 Anglophone crisis: Woman dem for Cameroon di craiy say deh don tire for bury dia pikin dem29th August... |
ria 2019 election: Atiku supporters sara for Sokoto as PDP presidential candidate launch campaign 3 December 2018 Wia dis foto come from, Atiku Wetin we call dis foto, Atiku Abubakar na former vice president for Nigeria Supporters of Peoples Democratic Party presidential candidate Atiku Abubakar full like sand for grou... |
At di time of di suspension, Haras El Hodood bin dey top di league, ahead of African Champions League holders Al Ahly by one point and with one game wey dem neva play. |
Augustine fire im own e-mail tell dem say: ''No be lie my experience no plenti but how l go get progress if una no give me work?'' |
Though im believe say na man suppose dey provide for im family, im still get im oda side wey no dey too traditional. |
Skip Twitter post, 6 No peace was ever won from fate by subterfuge or argument; no peace is ever in store for any of us, but that which we shall win by victory over shame or sin--victory over the sin that oppresses, as well as over that which corrupts. |
"Jerusalema Remix" by Master KG feature di Nigerian singer and Grammy nominated artist, Burna Boy. |
We no go allow dis to die just like dat, the house must follow di way e suppose be. " |
Oshogbo court say make OAU' sex for marks lecturer stay 2 years inside prison 17 December 2018 Wia dis foto come from, OFFICIALOAU Wetin we call dis foto, Dem bin sack di professor from OAU on top dis mata University lecturer wey chop sack sake of student accuse say e wan do kerewa to mark result, on Monday collect two... |
"Unless Beyala show face for court de case no fit go before. |
De message weh Oboy get for e colleagues dem na say make deh try for be professional, "if you di pinch from some man e comedy put e name for inside". |
De NDC deny de allegations, but dem carry de matter go court so he currently dey on trial over charges of conspiracy to cause harm den assault on a public officer. |
Dis make her only di number two elected leader inside history to born pickin wen dem enta office. |
However, we no go achieve anything great if we dey use mouth dey talk anyhow, street violence, and dey so strong head for authority. |
We no fit be for court because law say weh you file case for 'interlocutory' ruling court must stop case until appeal court decides, Barrister Ndong tok. |
Why be say Ekiti State election date dey different? |
Pesin wey dey tok for Army, Brigadier General Sani Usman, say "soldiers of di Nigerian Army wit Nigeria Police Force and oda security agencies bin dey di Abuja and Maiduguri offices of di company to invite di staff becos of dia story on Sunday Trust publication." |
Wetin we call dis foto, Plenti Ogbonge goment oga dem follow dey vote Minister for Health Isaac Ademola dey ready to cast im vote. |
Dat na wetin di Minister of State for Works and Housing, Abubakar Aliyu tok for Abuja wen im go inspect di housing project for Zuba, for inside di FCT on Saturday, August 24. |
"Why dem (di ethnic group) go stand up say dem no want Iyaloja. |
Di doctor add say di second dose of measles vaccine dey go along with maternal and new born week wen dem go give vaccines, De-worming medicine and vitamin A to new born baby dem and mama dem go also get tetanus vaccine. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British11th July 2018 Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Chimamanda Adichie dey vex say Hilary Clinton use 'wife' for her Twitter bio23rd April 2018 Haile Selassie... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.