text
stringlengths
21
14k
You were having the best run and I was so happy watching from distance fam nobody ever talks down on your name you were a real one to your people and to the rest of us.
Back for dia kontri, many Nigerians don dey congratulate di team.
Skip Twitter post, 1 If you decide to call him Major General, he wasn’t dashed the rank, he earned it.
Where are going to celebrate Ramadan now pic.twitter.com/om0tfkz6s8— Tamuno-Opubo George (@GodsgreatG) August 3, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: South Africa Shoprite suffer attacks for Lagos, Abuja close shop3rd September 2019 Kodak: President Trump say America go support di ogbonge camera company wey abandon foto and crypto currency, port go drug business30th July 2020 Nasa SpaceX crew dragon splashdown video: Doug Hurley, Bob Behnken capsule land on top water3rd August 2020 MTN listing for Nigerian Stock Exchange go ginger young pipo interest for stock market - The Money Africa oga15th May 2019 Black Friday 2018: Shoprite Black Friday, oda places you fit find awoof deals23rd November 2018 Boko Haram attack: Borno State Governor dey hala while North Cameroon, Maiduguri Nigeria border bloodbath happun for Nguetchewe village3rd August 2020 Xenophobia: No attack South Africa business for Nigeria - Goment tell kontri pipo4th September 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di crisis for Anglophone Cameroon Wia dis foto come from, AFP E start for 2006 wit we no go gree waka by English-speaking lawyers, students and teachers Police no allow protests against marginalisation of di French-speaking majority Dem arrest Activist, and security forces shoot many pipo wey do we no go gree waka.
For letter wey Saraki sign take explain why im park im load waka comot APC, di Senate Presido explain say dem (APC party) no treat am and im supporters well na im make im port.
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019 United States government deport 40 Ghanaians sake of theft, sexual assault, fraud den stuff20th August 2019 Maurice Iwu: Court grant di former INEC chairmo N1bn bail9th August 2019 Musiliu Obanikoro collect N1.2bn cash from me - EFCC Witness25th June 2019 Naira Marley: Court don grant di musician N2million naira bail30th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Wetin waste Oga Perrot first 30 years?
Non of dem fit shout or scream because if dem do so, e go show sign of weakness and e fit make dem cancel dis ceremony wey dis community for eastern Uganda see as rite of passage before any woman fit marry.
Menstruation: Menstrual cup wrong use fit make women suffer 'pelvic organ prolapse' 11 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di cups fit hold more blood than oda methods, leading many women to use dem as eco-friendly alternative to tampons, according to sabi pipo.
For Nigeria, MMM start for November 2015, and plenty people join.
She add say di court decision confam say Turkey "no get independent justice."
Met Police don confam say dem dey treat di mata like say na terrorist attack.
Another thing we de for inside dis tori 73 years old woman born twins afta 57 years inside marriage6th September 2019 Woman born 117 days afta doctors declare her brain dead4th September 2019 Domestice violence: Report say lovers wey go kill dia partners dey follow eight steps31st August 2019 Pope Francis visit to Morocco school for Imams na first in history30th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Election to replace President Joseph Kabila, wey don dey power since dem kill im papa for office in 2011, go happen by December 2018, if di government no change am again.
We don conclude di designs of wetin e go look like, di material to build am and wetin we go consider before we start am."
Na on Tuesday, July 30, 2019 wey EFCC, Port Harcourt Zonal office cari dem go court, on one-count separate charge wey concern illegal dealing in petroleum products, wey dey againt Section 4(1) of di Petroleum Act, Cap P10 Laws of di Federation of Nigeria (LFN) 2004 and wey get punishment under Section 4(6) of di same Act.
But Saidu say gofment don promise to buy more motor for dem.
Wetin we call dis foto, One of di cars wey detroy fo di crash Wetin we sabi about di death of dis Nigerian King, Father and Spiritual head of Igala Land Facebook wan dash N500m to small businesses in Nigeria wey Covid 19 affect - See how you fit apply Di privately operated helicopter bin dey cari three pipo; two na im di crash kill on impact whilst di third pesin dem be rush go intensive care for di Lagos State University Teaching hospital before e later die.
Another thing we de for inside dis tori AfDB: Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity Goment say dem go use dis loan take give light to plenti communities for di kontri wey light no dey reach dia side at all.4th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 200,000 Bees wey dey live for Notre-Dame Cathedral roof survive fire20th April 2019 Bees don pursue pipo from Plateau State village13th January 2019 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Game of Thrones: Five true events wey ginger di feem wey dey break records
Odas don say Africans no suppose dey celebrate Halloween, say na borrowed culture.
Another thing we de for inside dis tori White nationalists don return to Charlottesville9th October 2017 Trump: US must condemn white supremacy, call for death penalty for mass killers5th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 Hey, Charles.
Goment don suspend evritin wey concern football for Ghana Cassava be popular West African root crop which people dey use for various starch based meals for di sub region inside.
Late Dr Ferry Gberegbe wey be resident Lecturer for KenPoly Bori and PDP Khana collation agent, die afta dem bin admit am for hospital because of di gunshot wound wey hit am for belle.
Details later.— Nigerian Army (@HQNigerianArmy) November 27, 2018 End of Twitter post, 1 Dem no give more informate about di attack wey dey happun as di kontri president announce say im dey go visit sojas wey dey fight militants for front on Wednesday.
One court for Paris, France don already sentence Etete for 2007 on top money laundering scandal.
You want am boiled, fried or fresh? Grasshopper na correct wakis for dis pipo
Wia dis foto come from, Ivy Etokakpan Wetin we call dis foto, Inside Nunieh house as di mata dey happun Inside statement Rivers State goment release afta di incident, Wike call on those wey dey involved for di ongoing investigation for di NDDC to make sure say nothing happun to Nunieh.
pic.twitter.com/UUuZr2Alra— Chief_of_Sinners (@iam_six_) March 3, 2019 End of Twitter post, 1 Dis oga throw im own shot far to reach Freaky Friday musician Chris Brown.
7 May 2018 Wia dis foto come from, X3M Wetin we call dis foto, Na she be one of di pipo wey do live performance for di headies Headies don come, go but some of di performances dey stick for chest wella.
We talk to model Aduke Shitta-bey, fashion designer Tokyo James and economist Emmanuela Gregorio on quick tips for fashion matter.
VIDEO: Three-storey building collapse for Lagos
Australian Open 2019: Serena Williams and di oda mothers wey play for di tournament 15 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena Williams use 49 minutes take beat Tatjana Maria 6-0 6-2 for Rod Laver Arena Four mothers dey play for dis year Australian open wey be di first grand slam tournament for di year.
Skip Twitter post, 1 P @MBuhari : I have been ARRESTED along with rest of our BBOG members and NOW DETAINED without a charge by the .
Oga Okechukwu Nwanguma of NOPRIN, wey be di joinbodi wey dey work to change di law, tell BBC Pidgin say dis laws na old ones wey dem no suppose dey use again.
Dem hold wetin dem call "Peace Tours" go round di country to tell youths make dem cool temper.
Dis sack dey come as Juventus drop comot from dia UEFA Champions League round of 16 afta dem lose to Olympique Lyon.
Human rights lawyer, Mr. Femi Falana (SAN), on Saturday follow tori pipo PUNCH tok where im condemn political parties wey dey ask nomination money from members wey wan contest for election.
Di thing be say make di county system arrange di technology together with better organisation."
For dis 8 May 2018, na only four days, oga Buhari go dey London, according to oga Shehu.
But, di people wey dey carry cow say di only thing wey dem dey do na to live and maintain dia way of life.
And wen di tin don enta European football well-well, dem come cari dis racism come Africa, where to dey give white European managers job don dey common, especially old players wey at di end of di day, go coach two or more kontris for di continent,” Powar tok join.
Before di cholera outbreak, di camp no just dey clean at all because of poor hygiene practice.
Yakubu Aiyegbeni: Social media remember Yak for goals wey im score and miss
Plenti pipo for social media don dey jolly di song well-well.
Di manager, Antonio Conte, say e no dey risky make Morata play against Roma.
pic.twitter.com/X6QWWIXIeT— Mimi237 (@Mimimefo237) January 22, 2018 End of Twitter post, 1 Cameroon: Tension dey Manyu division Cameroon: 'Manyu displaced people need beta help' Government nova make statement just now but US Embassy bi condemn how weh deh kill wan marine officer.
He was born today 17th September.
Benue State Emergency Agency tell BBC tori person Chris Ewokor say di state government don open two camps for Akwaya region of Kwande Local Government Area and many of di refugee dem wey dey come in na women and children.
Moderator for Presbyterian Church for Cameroon PCC, don confirm say deh don free de 78 pikin dem, deh abandon dem for Bafut some kilometres form Bamenda and authorities take dem.
Nigeria Police on how many recruits dem wan employ - Check how e affect you wey apply Di medical examiner neva officially determine wetin cause di death, but police dey investigate di incident as homicide, di officials tok.
So far, Nigeria, Tanzania, Comoros, Senegal, Guinea Bissau, Chad, Equatorial Guinea receive di herbal cure.
E reach one week before government begin dey look for for di girls.
Another thing we de for inside dis tori Video, BBC World News Komla Dumor Award: Dis na how to apply!23rd February 2018 Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award20th September 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Senators Adebayo and Misau, wey be supporters of Saraki, na dem cari di case go Federal High Court for Abuja on Monday.
Nothing but love , support , and positive energy came from you guys !
BBC tori persin Mark Easton report say pipo wey dey smuggle pipo don move to oda routes since dem close Calais migrant camps three years ago for France and dem increase security measures for Dover and the Channel Tunnel.
Maina go surrender im properties for N100bn magomago accuse Nigeria: Who employ Abdulrasheed Maina?
BBC Media Action Nigeria, na im dey make Africa biggest radio drama, ''Story Story'' all over di kontri and some kontris for West Africa.
Di sad event bin happen for Gown Estate for Iyana Ipaja, Lagos, Nigeria as Adewura bin dey go back house.
"So we go check am one more time and if im dey negative, we go discharge am."
Di song sweet sotey US Secretary of State Collin Powell, follow Olu climb stage wen im bin perform am for Royal Albert Hall for London.
Skip Twitter post, 1 ARMY RESCUES OVER 1000 BOKO HARAM CAPTIVES Troops of 22 Brigade deployed in operation LAFIYA DOLE has rescued over 1000 hostages from the Boko Haram Terrorists enclave.— Nigerian Army (@HQNigerianArmy) May 7, 2018 End of Twitter post, 1 Dem join hand with Multinational Joint Task Force (MNJTF), and dem free hostages from Malamkari, Amchaka, Walasa and Gora village dem for Bama Local Government Area, Borno State.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Maya Angelou die for 2014 after she bin dey sick Wetin make Maya Angelou stand out?
"Today na day for smile, bi proud of who we bi, share de little we get wit odas", Somo tell dem.
'We go use ten percent of Nigeria budget to improve health sector' Di vice presidential candidate of Alliance for New Nigeria Khadijah Abdulahi say one of di best ways to improve di Nigeria health sector na to allocate ten percent of di kontri budget to di health sector.
Plenti rights groups bin dey share di two-minute-long video of di killing on Monday.
Villagers bin wan attack afta train jam over 50 cows for Kaduna Unit commander of Federal Road Safety Corps Emma Fekoyo tell BBC Pidgin say nobody die but some pipo injure.
Wia dis foto come from, Twitter/Dtigress Wetin we call dis foto, Di girls don make history for Africa inside FIBA tournament Before dis dia latest victory, dem panel beat Argentina 75-70.
Wia dis foto come from, Presidency And dem go make sure say "in di area of allocation of political offices, dia focus go dey on merit and national spread such dat every party of Nigeria go have sense of belonging."
Things wey single mothers dey face
Dem say dem di vex because di management no one pay dem dia entitlement wey dey inside Consolidated Legislative Salary Structure - CONLESS, plus dem no get promotion and dia condition of service no good.
Di three seconds video wey go viral on Friday don make many pipo to comment on social media on weda na her friend or boyfriend record am.
But wetin fit be dis logistics?
"As to weda anytin dey between di both of us, make una continue to dey watch dis space."
Wia dis foto come from, @UrugwiroVillage/Twitter Public spending Di report say West Africa goments dey encourage inequality as dem no dey provide enough moni for public service like education and healthcare.
Nigeria Senate bin tok say di senior legislative house wan look weda to change di constitution to give states dia own police.
Dis 13 year old pickin bin no dey like Bees at all most especially because say dem don sting am before.
Dis one go helep you make sure say you avoid traffic wey you no plan for.
Elisha Abbo: Court don adjourn case to August Henshaw tell BBC pidgin say because di exco get power to dey make some decisions for di members of di association, dem must do am with good of di members for mind.
Nigeria: One year after MMM waka with people money She say for di agreement make you get wetin each partner for di business go dey do so dat di partners no go dey nack head.
Wetin we call dis foto, Plenti pipo don show to follow vote Voting dey go on for Ife East, Moore wia former deputy govnor Iyiola Omisore suppose vote.
Five ways to better health for 2018 2 January 2018 Wia dis foto come from, Thinkstock Wetin we call dis foto, Exercise get many benefits for heart, muscle and energy As New Year don start, many people go wan improve dia health in one way or another.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Anglophone palava go pass Rwanda and Burundi put together5th December 2017 Anglophone crisis: Why Cameroon refugees for Nigeria deny goment assistance6th July 2018 US say make Cameroon guarantee rights for Anglophone leaders6th February 2018 Anglophone crisis: 'President Biya forgive pipo weh deh lock for ngata'- Manyu chiefs20th June 2018 Anglophone Crisis: Group di call for direct government and Anglophone leaders dialogue5th March 2018 Anglophone crisis deh make women break taboo for Cameroon19th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dr Baka say pipo wey dey above 60 years and above get higher possibility to commit suicide and na dem dey get depression pass.
Di judge also say im no direct any doctor to see Metuh afta im fall on Monday because di former PDP spokesman no hear word wen di court tell am to siddon wia im dey.
Di President come tell im supporters say make dem no cause trouble but make dem dey uphold peace.
"If Kylie Cosmetics do $125 million for sales for 2018, how dem go fit do $307 million for 2016 (as di company supposed tax returns tok) or $330 million for 2017?"
Di outcome of dis meeting fit decide weda National Assembly go reopen before 25 September.
For dis film na im be King T'Challa, di ruler of Wakanda- one African nation wey get di most advanced technology on earth.
Dis one dey happen as health official for di country don call emergency meeting for Abuja, wey be di capital, to discuss di palava.
Wetin we call dis foto, Na Poll Officers wey be corpers go announce di result for dia polling unit Another thing we de for inside dis tori Osun election: Meet di candidates wey wan become Govnor20th September 2018 ''We dey say sorry unto Adeleke family bank account freeze tori sake of say na fake news'' - Dele Momodu Newspaper17th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For statement, Caf say dem go do meeting of dia executive committee on Tuesday to discuss wetin happun.
Kanye West suggest say slavery happen by 'choice' Wia dis foto come from, YOUTUBE Wetin we call dis foto, Dem don interpret di video say e dey criticise di way dem dey take sell guns for United States For dis picture, di way Gambino take care carri di gun give di pikin and di way dem take drag di man wey dey ground na opposite.
Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata Dem no support media player for your device Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata 20 December 2018 Dis ghetto wey dey float na place pipo dey reason say fit be di biggest for world.
If court fit prove Mr Modric with im own mouth lie to dem, im fit face up to five years for prison.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Men are filmed using a hose and closing rubbish bins at China's consulate in Houston Oga Pompeo accuse China say dem dey tiff "no be only American intellectual property... but European intellectual property too... wey cost hundreds of thousands of jobs".