text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Cameroon graffi tradition steal show for youth week fare10th February 2018 Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy10th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Wetin we call dis foto, Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government How bone hook big oil men and Nigerian politicians for throat For April, 2017, anti-corruption people, Global Witness, France Uncovered and di BBC wey dey investigate dis business deal, come out talk say Shell ogas dem know say di $1.1bn wey dem give government and Etete na bribery money wey im go use wet ground.
ISIS : UK warn dia pipo say attack fit happen for South Africa
"We are dey warn all America padi-padi dem, wey give dia base to dia terrorist army, say any territory wia be di starting point of aggressive acts against Iran na im we go targets," na so dem tok inside statement wey Iran state IRNA news agency run.
Coronavirus - Virus: Five red flags wey go show say you fit get di virus29th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Im say di problem be say many people still dey doubt say climate change dey real.
Dis one fit cause cancer and premature death.
Di Italian wey carri first case of Coronavirus enta Lagos, Nigeria bin also go di South West State of Ogun as im return from Milan before dem confam say im get di disease.
Instead dem loan am to Cardiff City, wia for 2015 e stay dia permanently, but then loan am again go AFC Wimbledon and then Crewe Alexandra.
Na from di Central Bank of Nigeria and INEC office na im di air force collect di materials wey dem go transport.
Dr Baka, say, wen pesin come tell you say e don tire for life, im fit dey laff or frown as im dey tok am, but dat na serious sign say e dey consider to kill im sef.
Skip Twitter post, 2 Is it just me or... was this pastor just a bit too much with Ariana Grande?
How Cameroon Journalist, Samuel Wazizi die Lawyers discover ‘missing’ journalist for SED Yaoundé According to de military court Judge, Njoka e crime na: secession, support for armed groups.
"To clear di mata, I wan quote VP say corruption na still better threat to di economy."
Mr Damhane say di government go "secure" those wey no go protest, but go work.
"I feel say e dey important make both parties consider di interest of di students as na dem dey suffer di whole mata, make dem do everytin to resolve di issue."
Wia dis foto come from, EFCC TWITTER Wetin we call dis foto, Magu For Walk Against Corruption According to Magu, di first strategy na to engage di public, to informate dem on how corruption take high for di kontri.
Cameroon di craiy die for 17 soldiers weh Boko Haram Darak kill Leah Sharibu dey 16 years today Di statement tok say "Troops of 212 Battalion wey dem deploy for Forward Operating Base (FOB) Jakana, on Wednesday, July 17, 2019, deal wit and neutralise unconfirm number of Boko Haram/ISWAP Terrorists wen dem try enta di base for logistics mata.
Agbani Darego, Naomi Campbell and Bella Hadid na some of dem."
For early November dis year, president Muhammadu Buhari declare state of emergency ontop water and sanitation mata to reduce how di palava dey cause disease kill pipo.
Both Saifullah and Bilkisu dey teach blind and deaf children for special education school.
Anglophone crisis: 'Military no see my husband, deh arrest me' 18 January 2018 Wia dis foto come from, Delphine Dzelafen Wetin we call dis foto, Delphine Kinyuy Dzelafen Anglophone crisis weh na still big problem today, change gear as for October 1 with plenty casualty dem.
But oga Agada say, dem dey chook eye for di mata to make sure say e no affect journalists work.
Di disease fit also move from person to person through touching of contaminated things like cloth.
Cardi B: Offset do video confession say e want im wife back as Christmas gift
E say de trial be illegal and ask make court explain how dey kidnap e for 16 January 2017, for Bamenda for acts weh e be fit commit for try e for military court for Yaoundé.
Pope Francis no dey smoke but dem bin comot one lung when im be young boy.
Madam Dabiri-Erewa bin list dia names as Chimuanya Emmanuel Ozo, Benjamin Nwachukwu Ajah, Kingsley Ikenna Nwonka, Toochukwu Leonard Arise and Chile Micah Ndumodu.
See di three tins Senate wan do afta Sen. Abaribe ask President Buhari to resign See di Presidents wey Nigerians don ask to resign But Goment tok tok pesin, Garba Shehu say di call by Abaribe for di president to resign dey foolish and e no represent di interest of di million Nigerians wey vote am to power.
Dis na di latest social media platform wey dem go ban as di Communist Party dey try make sure say dem get full authority over di country.
E however add say, dem need to investigate di evidence wey DSS present well-well and prove am beyond doubt, di judge say di 45 days go give di DSS time to conclude dia investigation den afta dat time dem fit apply for extension.
Another thing we de for inside dis tori McGregor vs Khabib: Why dia fight neva finish?8th October 2018 Wetin make FIFA ban Sierra Leone from international football?6th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we call dis foto, Di tins wey dey di bag na only one time dem suppose use am so infection no go dey Evriday for Nigeria, 118 pregnancies dey end for death.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon elections: 'Na convention go decide opposition candidate' John Fru Ndi, Chairman for main opposition party Social Democratic Front, SDF don react for de kongossa weh e dey for outside say e no go be candidate for 2018 elections16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you48 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Darasimi daughter of Mount Zion movie maker Mike Bamiloye don set to marry Woman wan wash 324,000 used condoms and resell am before dem gbab her Olufemi Damilola Oke-Osanyintolu, di oga of Lasema say di agency go provide further updates and beg Lagosians to calm down.
Afta di driver stop, e come jump off di bridge.
She dey donate 10% of di profits to groups wey dey help save Bees.
E don dey collect treatment for hospital.
Answer: For 2016, di Federal Govment emplo 200,000 N-Power Volunteers.
Late Oga Palme's son, Marten tell Swedish radio say e believe say prosecutors don reach di right conclusion and dem dey right to close di case.
Football club don ban handshake 'I want create my own history' - Oshoala Brazil don give dia support to Colombia wey get interest against Japan and kontris like Australia and New Zealand wey wan joinbodi host di 32-team tournament.
"I still dey take medicine for pain because of injury I get for my blokkos.
But some goment authorities believe say e get measures like social distancing wey fit keep children safe if dem reopen schools.
Africa don get more than 30 cases of di coronavirus as Algeria bin dey mostly affected, wit 17 cases - 16 of dem for one family.
#ENDSARS: Nigerians protest on top police palava 11 December 2017 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Nigeria Police Force Di #ENDSARS campaign wey don catch fire for Nigeria social media don enter another level as people dey plan to do I-no-gree protest for plenty cities for di country.
Di 28 year old bin say she di new law dey "unfair" and she wan run natural, di way God take create" her.
Bloody clash between 'Abongo' boys den 'Koti' for Ghana We no offer US military base for Ghana - Akufo-Addo But di seventeen wey dem dismiss although be medically fit, den no be physically fit, so dem dismiss dem from camp Saturday 26 May 2018.
So students wey take UTME before 2020 or apply through Direct Entry, those wey already dey University, pipo wey don graduate, any pesin wey get issue wit JAMB fit go any of dia Centres nationwide go sort am out.
E dey about 8 feet tall and e weigh 60 kg and sometimes e fit increase to 350 kg plus di cart wey e dey ride on and oda equipments.
'Grandma' Tyrell of Game of Thrones don die Who be Chadwick Boseman wife?
Wia dis foto come from, Other "Nothing wey we do for here dey safe if we no fit use sense face our security challenge.
Senegal wey finish second for 2002, dey look to reach di quarter-finals for di second successive time when dem face Uganda on Friday.
Wia dis foto come from, AFP Kontris for Africa wey get coronavirus Currently na more than 400 known cases of coronavirus dem don record all ova Africa, and kontries inside di continent don begin put different measures to try to prevent the spread.
Inside exclusive interview wey im do wit BBC Igbo, im open mouth about plenti tins, including im proof say Nigeria president Muhammadu Buhari and im opposition Atiku Abubakar no be Nigerians, plus how im manage escape Nigeria under di nose of military pipo.
"Maybe I cross border, maybe I bin dey too friendly or familiar but again, I say sorry".
Some of di Nigerian athletes shine well well for di game include; Odunayo Adekuoroye - She don become di first Nigerian female wrestler to win back to back gold medal for two Commonwealth Games.
Tori be say, e fit reach 2.4 million Nigerians wey join MMM so as wata pass garri, MMM turn national disaster.
She serve as Federal Minister of Solid Minerals and later as Federal Minister of Education during di second-term presidency of Olusegun Obasanjo between 2003-2007 After di termination of her appointment she become di Vice-President of di World Bank, Africa division from May 2007 to May 2012.
from Precious Elekima SDP govnorship candidate I want make sure say pipo get freedom and peace and to get money.
Ministerial list: Nigerians react to di positions President Buhari give im ministers Dem no support media player for your device Ministerial list: Nigerians react to di positions President Buhari give im ministers 22 August 2019 As Nigeria president assign positions to di ministers wey go serve for im next level goment, some Nigerians don chook mouth ontop how dem feel about di ministerial list.
De report say even as ngomna di try for punish public and security officials wen deh di commit de abuses, de information no dey public and de officials di continue with dia abuses.
TB legit went to the mountain to pray and do photoshoot.
Presido tok dis one for one ogbonge meeting wit di leadership of di National Assembly for state house on Thursday night.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: See wetin Covid-19 disease dey do for bodi and how you fit survive or die from am16th April 2020 Coronavirus: 72% of Nigerians dey fear say hunger go wire pipo sake of Covid-19 lockdown - Research14th April 2020 Coronavirus tips and tricks: BCG vaccine fit fight Covid-19?
How e take concern Lord of Ajasa?
Di US state department say documents wey dem seize for dat raid suggest say dem bin dey groom Hamza Bin Laden to take over di leadership of al-Qaeda.
Saudi Arabia wan begin allow tourists to visit 27 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Qasr al-Farid tomb inside Madain Saleh na Unesco World Heritage site Saudi Arabia go open dia doors to international tourists for di first time as part of dia plan to reduce di way di kontri dey depend on only oil.
Di video show only di pesin wey dey sing am back and side face, but no get front view, wey come make pipo wonda how police take sabi say na Abdullahi sing am.
oko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo 3 January 2019 Wia dis foto come from, Nigerian Air Force HQ Nigerian Air Force say di five crew members wey dey inside di Mi-35M Helicopter wey disappear during battle with Boko Haram on Wednesday January 2 don die.
End of Facebook post, 1 "E bi mimba we say something dem di be wrong for seka say we no di pay attention for mistakes dem for history", Dzekashu tok.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 For Goura, UNHCR say dia teams and partners start registration for de refugees.
Skip Twitter post, 2 #BenueMourns "I want to sound a warning, let me warn,I am the spiritual leader of the Tiv people, if the Nigerian nation cannot protect us,within 2weeks will can raise an army of one million people who will defend us..." Wantaregh Paul Unongo@ABC @NGRPresident @NigeriaNewsdesk pic.twitter.com/Yi3wgz7aGU— BENUE BIDS HEROES FAREWELL (@BenueMourns) January 11, 2018 End of Twitter post, 2 Other Nigerians too don enter social media come dey talk plenty how government no fit protect di life of di innocent people wey die.
President Buhari make pipo laugh for di room wen im announce say Timipre Sylva of Bayelsa state, go work as di minister of state under am.
According to UN, free education like wetin Ghana don start dey help, because half of di pickins wey no dey go school dey live for sub-Saharan Africa.
Di Nigeria Centre for Disease and Control for dia latest update say di state wey dey popular for Calabar carnival say five pipo for di state test positive for di virus.
can put our tori and e go viral.
No be today dis tok ontop Gina Rodriguez mata start.
"We no dey find equal pay as doctors.
Gofment come later arrest El-Zakzaky and im wife wey also injure for dat qwanta.
De Spanish league wan understand local circumstances and customs for give content weh e suit taste for Cameroon supporters and make dem for engage beta.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, President Ali Bongo President Ali Bongo take over power for 2009.
Di US president warn say im country go "totally destroy" North Korea if dem force America with dia threat and nuclear program.
"We don get typhoid vaccine wey dey work" - WHO Lassa Fever: Nigeria want help from WHO, US Lassa Fever don show for Ghana WHO say di research virology and genomics laboratory dey do correct test dem for sickness wey virus dey cause.
Another thing we de for inside dis tori Anas expose 'Number 12' video: Ghana don suspend evritin wey concern football8th June 2018 'Our day-our day' for Ghanaians as Anas dey premier Number 12 video6th June 2018 Anas suppose get 24-hour protection - Ghana Journalists31st May 2018 Hang Anas Aremeyaw Anas to death for di evils he commit - Kennedy Agyapong5th June 2018 Brazil model wan sue Kenny Agyapong over lies say he be Anas4th June 2018 Kennedy Agyapong dey on warpath to uncover identity of Anas Aremeyaw Anas1st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 Search and rescue teams have called off the search for a man who alighted from a cab on 3MB under the guise of trying to pee but dived into the Lagoon at around 11:00 a.m today.
She study communications for di University of Port Harcourt.
But some pipo say im bin dey try stop MP so dat dem no go fit chook eye well-well ontop im Brexit plans.
As e be so, na dis tax money na im Nigeria finance ministry dey focus on now.
For number one day for January, 2020, Cameroon goment make HIV/AIDS treatment free.
End of Facebook post, 1 BBC tori person for Ghana, Favour Nunoo talk say di NPP members wey dey outside Ghana feel say wetin dem contribute, dem money and time wey dem put for inside di election for 2016 make dem qualify to hold office for di party.
Dem accuse am say e collect bribes from one logistics company Bosasa, wey di Watson family dey run.
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: Nigeria Police dey wait to arrrest di lawmaker for im house29th December 2018 Police to Dino Melaye - 'If you know say you don commit, come out come confess'26th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis dey happun wen di umbra totally cover di Moon, wey go make di colour change to brown wey dey like red Maximum eclipse: Di middle of totality Total eclipse end: Di umbra begin move from di Moon face afta totality Partial eclipse end: Earth umbra don leave di surface of di Moon Penumbral eclipse end: Di outer part of di shadow (penumbra) don waka comot from Moon E from: timeanddate.com Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Super blue blood moon Another thing we de for inside dis tori 1:03 Video, Wetin be di Super blue blood moon?, Duration 1,0331st January 2018 Supermoon: Wetin you suppose know about di lunar eclipse31st January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For weeks, pipo siddon for road from different part of di kontri, dey protest.
Eight shocking tins wey fit make woman to carri Fibroid Abi na my vibrator dey make me no dey enjoy sex?
Lawal Daura: Who be Matthew Seiyefa di new oga of Nigeria secret police
'I love sex wella wen I dey my period, you sef suppose try am too'
Di 25-year-old comot for first half when im dey play World Cup qualifier for im country Germany against Azerbaijan.
"With dis moni (FCFA700,000) we go expand de farming for de next two months.
Dat na di kwesion some fans of Nigerian afrobeats musician, Wizkid, dey debate for Twitter afta di star show face for di social media site.