text
stringlengths
21
14k
Odinga, the candidate wey lose, say NASA go expose President Kenyatta; e describe Kenyatta as a leader wey computer elect and no be people vote for am.
How Hurricane dey get name Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, When Hurricane dey happen e dey destroy everything wey e jam, including building, road and tree Wetin you suppose know Whether na Hurricane, Cyclone or Typhoon, all of dem na di same weather disaster, but dem dey call dem different name, depending on which area e happen.
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 5 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem 6 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans 7 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 8 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols 9 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 10 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage.
Nigerian schools reopening: Latest on resumption date for wen universities go start as FG tok
E no easy for any woman to find out say her husband or boyfriend dey cheat on her.
Na 30 years ago di Nigeria goment build di bridge and as dem close am so, goment arrange oda areas wey pipo go dey follow.
Cameroon goment send 700 gendarmes for Anglophone regions to stop separatists
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Di debate still dey on as to weda di WWE don ever get black champion before as plenti fans no wan gree say The Rock wey don win plenti titles na black world champion even though im don tok say im be half black and half Samoan because di WWE no really promote am as black superstar.
The Experience 2018: Top stars wey ginger pipo for di show 9 December 2018 Wia dis foto come from, HOTR Lagos Wetin we call dis foto, Top stars wey perform for Experience 13 Di Experience season 13 shelle for Lagos South West Nigeria.
World Cup 2018: Man travel go Russia forget ticket for house
Goment di accuse dem for terrorism, secession, complicity for terrorism, sponsoring terrorism, revolution, insurrection, hostility against state, spreading fake news and threaten state security.
Di union leaders and di minister for Labour and Employment reach agreement on top wetin dem bin dey ask for.
Kim Kardashian braids dey cause palaver Who be di girl Kim Kardashian dey fight for?
Dis na as di Full-time Commissioner of di Police Service Commission Justice Clara Ogunbiyi (rtd) wey cari di mouth of chairman, Musiliu Smith enta di visit tok say di increment wey Buhari do so go increase police welfare and dem morale.
Wia dis foto come from, Twitter/ Native Mag But BBC tori pesin Yemisi Adegoke, wey attend di event say di stage bin collapse as dem bin all dey on top and di staff bin no even boda to ask if any pesin injure for di fall.
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone don sell 'biggest diamond' to help di poor4th December 2017 Video, Sierra Leoneans start life again after flooding31st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, eacc Wetin we call dis foto, Professor Patrick Lumumba na radical lawyer for Africa 3.
Another thing we de for inside dis tori Thousands of drivers dey drive witout licence for Lagos - FRSC16th May 2019 Video, Sagbokodji Island community for Lagos say dem neva see light for ova 100 years13th May 2019 Lagos State goment cut warning say poisonous ponmo dey market28th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?55 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dis wan na afta di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) gbab di musician ontop accuse say im get hand for credit and internet fraud mata, Di singer bin don plead not guilty to di 11-count charge EFCC bin nack for im head.
Mo Salah na African Player of di Year for 2018 Mohamed Salah don set new Premier League scoring record Mo Salah don win writers' Footballer of di Year Di goal na di Egypt player 50th strike for Liverpool for Premier League, na im be di quickest Anfield player to score dat number of goals for di club.
Kenya president make history wit first woman bodi guard
Di presido for im Democracy Day speech on 12 June, 2019 change di name of di stadium to honour di politician many pipo believe say win di 1993 presidential election.
Di result mean say Arsenal sitdon for number five position while Manchester United tanda for eight position.
No be di first time Pastor Oyakhilome dey tok hard ontop dis pandemic palava.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 De soldiers also enta royal museum take, old traditional tins and palace di still put list for all de tins weh deh di miss togeda.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'How I dey take snap Aisha Buhari'4th October 2017 Fake 'Aisha Buhari': Nigeria first lady don draw body comot Amina Mohammed case6th December 2018 Nigeria: Aisha Buhari don give Aso Rock clinic mouth9th October 2017 Aisha Buhari wan shake APC table?7th October 2018 Aisha Buhari: Four times di Nigeria Presido wife yarn tins wey shake table10th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Even though di Democrats stand kampe behind di back of dis impeachment, if dem move forward with dis inquiry, e no sure say e go pass di Senate wia na di Republicans dey control.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Henry Cele act as Shaka for di 1999 movie, Shaka Zulu: The Citadel The Epic Mini Series One of di things wey make di Zulu army strong be say, dem dey use new weapons wey include, di 'assegais'.
According to recent numbers for di NBS (Labour Force Statistics Vol.
Skip Twitter post, 1 Ask yourself why Ghanaian Government hardly restrict Nigerian businessmen and traders or Banks in Ghana??
Na dat lack of validation dey make most men dey cheat because dem feel say na wetin go make dem feel like man, according to am.
Im also tok about how e pain am say 10 years afta di party lose for Ogun State for 2011 , di party neva find way to find solution to di trouble inside di party.
Even taxi, bus and keke napep wey dey run di route no dey sake of wetin happen, but police officers dey ground dey patrol di village.
I never imagine say dat kain tin go happen to my family."
Dis one mean say im time to dey siddon for di oba stool don finish.
Obaseki tok inside exclusive interview with BBC Pidgin on Sunday night afta im victory for di Edo state govnorship election.
Wia dis foto come from, Richard Heathcote Wetin we call dis foto, Blessing Okagbare win di gold medal for di Glasgow 2014 Commonwealth Games Her greatest achievement na wen she carry di long jump silver medal for Beijing 2008 Olympics.
Another thing we de for inside dis tori Buhari say "my last four years go dey tough" as Nigeria President1st March 2019 Nigeria 2019 Elections: Benue State goment house security beat, harass BBC Reporter28th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori How Lady Gaga dey fight sickness13th September 2017 Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly10th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori 2:03 Video, Political party must reduce nomination forms money to epp young pipo, Duration 2,0321st June 2018 Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 I'm calling on A-list musicians in the UK to get political in their music making.
ameroon: Old tv screen, electronic plastic na big problem for recycle 23 February 2018 Wetin we call dis foto, Zongmo Maurice say electronic waste na problem for Cameroon Pipo weh de di repair television and other electronic equipment dem just di dump de waste for dustbin as deh no know say na big problem for environment.
ria army begin operation ‘ positive identification’ to gbab Boko Haram 22 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria army don begin one 'operation positive identification' to fight Boko Haram and Islamic State of West Africa Province (ISWAP) dia fighters for di northern part of di kontri.
Lesson: Don't sniff the white powder before attending your own Press Conference, simple questions can trip you.
Wen South Africa host di World Cup for 2010, stadium officials for Ellis Park, Johannesburg no gree make dem cari dia live fowl, wey dem paint green and white, enta stadium.
Person buy bowl for 38 million dollars Dis bag fit be your own for just $3.8m Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Einstein (wey you see here for 1950) write di hotel notes just after im win di 1921 Nobel Prize in Physics Wetin Albert Einstein write inside di two notes?
Cameroon: Explosions don nack Bamenda Why Southern Cameroon wan comot Cameroon: Security don carry force enter people house Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Hollywood actor Samuel L. Jackson and Tunde Kelani How Kelani and Edward connect Apart from say di two cameramen be Yoruba pipo and dem collect award for dis year AMVCA, dia career just dey follow diasef bumper to bumper like two Danfo wey dey inside go-slow on top Third Mainland Bridge.
Another thing we de for inside dis tori Kemi Badenoch: Meet di Nigerian wey Boris Johnson make UK Junior Minister for Education31st July 2019 FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo23rd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
De take e go anoda quarter go kill'am.
Dem carry im coffin waka from di church wia dem bin dey showcase am and dem bury am beside im mama.
Wia dis foto come from, ABS Wetin we call dis foto, Among di politicians wey attend im burial na Govnor Willie Obiano, represented by im Secretary to State Government, Professor Solo Chukwulobelu, wey describe late Chief Enukeme as a man wit peculiar philanthropic style, wey Ndigbo must sustain as shared value.
"Before di end of our tenure by di grace of God every street light for Kano go dey work all di time, we don start work already."
Sometimes na only once dem dey see dia pickin per day.
ue Govnorship Election: INEC don declare Govnor Samuel Ortom winner 24 March 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Di Independent National Electoral Commission don declare di govnorship candidate of di Peoples Democratic Party Samuel Ortom winner of di Benue state govnorship election wit.
Brighton first use £8m bid for Dwamena, but reports bin say FC Zurich want £13.7m ($17.5m).
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Ghana import 30 million condoms but dem no use am24th August 2017 Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 Ghana: Flood alert for White Volta river area27th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you52 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Michael Okpara University of Agricultural Umudike on begin online post UTME/Direct entry screening exercise.
De university announce say Cameroon student get virus afta Cameroon community for China bin send open letter for beg President Biya e helep dem.
'Dem say I go sleep for under bridge'
"For di beginning, e bin dey okay (di cups)," she tok.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 Maradona wan coach Argentina again after Nigeria beat dem16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Meanwhile champions Liverpool beat Brigton 3-1.
So to may people, e come as surprise when im drop di new song 'God's plan' and di way di thing take make wave.
Youths boo Buhari for Maiduguri say dem no want again Seven tins you fit neva sabi about Boko Haram 'Dem kill four months old pikin carry di mama go' Im tok say e no get any part of di kontri wey dey protected from di terrorist group.
Another thing we de for inside dis tori Catholic church suspend priest wey dey rap during sermons25th June 2018 Pope Francis dey vex as people dey use phone for church8th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wia dis foto come from, ELIANO IMPERATO/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Di girls death shock di world Di mayor of Salerno declare one day of mourning and one minute silence today, to honour di girls wey die.
Di race na between Cyril Ramaphosa and former African Union oga, Nkosazana Dlamini-Zuma.
See di full gist for www.bbcpidgin.com #gokada #ceo #murder #newyork #bbcpidgin #lagos #nigeria A post shared by (@bbcnewspidgin) on Jul 17, 2020 at 5:24pm PDT End of Instagram post, 1 Detectives believe say di motive for di killing come from Oga Saleh wey discover say Oga Haspil don tiff roughly $90,000 from him, two officials familiar wit di investigation tok.
Government delegates for Yaoundé and Douala, Ministry for Environment plus oda partner don join hand for build project wey dem call Waste from Electronic and Electrical and Electronic Equipment in Cameroon.
Song was nice, video was cool.
Di solution na to overcome di security problem According to Mamman Daura, di solution to di security crisis for West Africa na for all ECOWAS goment, di Economic Community of West African States (ECOWAS), to work together to address insecurity.
Mele Kyari, di Group Managing Director, Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) announce say di company maintenance team go move in and repair damaged pipe segment.
Di suspension na part of reply to 'Number 12' video investigative reporter Anas Aremeyaw Anas release dis week wey show how football ogas and referees dey collect money.
However, if di lawmakers pass no vote of confidence before September 10, general election fit happun for October.
E be di latest celebrity to notice di talents of di Ikorodu Bois wey get ogbonge online followers sake of dia work of using homemade props to re-act scenes from popular feems.
Im say "If e be say na European kontri actually discover dis remedy, so much doubt go dey?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria military say dem no sabi pipo wey dey call for coup against Buhari15th May 2019 Muhammadu Buhari May 29 swearing-in ceremony no go big reach June 12 Democracy Day own13th May 2019 Boko Haram members no dey earn pass our sojas – Nigerian Army1st May 2019 Police say dem neva arrest suspects wey kidnap leader of Buhari village2nd May 2019 1:34 Video, Leah Sharibu suppose be Buhari May 29 gift to Nigerians - Protesters, 1,3414th May 2019 Kidnappers don gbab president Muhammadu Buhari townsman di head of Daura2nd May 2019 Buhari dey use Police IG joke wen killi-killi dey happun upandan - PDP7th May 2019 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Hopefully after this, you guys will start treating Nigerians like human beings— BlessedBeyondMeasure (@Drmuzoic) August 8, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 STOP this unprofessionalism, even if in respect for the men you lost.
Deh wan put big sustainable electronic recycling activity weh some oda country dem fit copy.
ameroon: Football bodi don trim 77 applications dem Leocadia Bongben , Cameroon 24 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Normalisation Committee weh e di run Cameroon Football Federation, Fecafoot don trim de applications for de coaches weh apply for coach indomitable lions to 10, wan source don tell .
Skip Twitter post, 4 @MBuhari isn't aware that some Niger Delta communities have been submerged for over a month, hence he is sending Crocodile Smile 3, not relief materials.
ria Immigration Service deport four Ghanaians Favour Nunoo , Ghana 22 March 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Black star for Ghana Nigeria Immigration Service deport four Ghanaians from de country on Friday sake of dem violate some immigration rules.
Some states like Michigan make am compulsory to wear face mask for public spaces and wen dey close contact wit pipo.
I dey tok say wetin don happun now be say we dey deal wit di issue of poverty."
Show promoters fit ask dem make dem reduce pipo on top say money no dey for dat kain waka and dat one fit carry wahala."
Another thing we de for inside dis tori "We have di men, we have di men," yet 110 ministers no fit fix footbridges - Ghanaians bore plus gov't9th November 2018 Ghana youth block road, burn tyres after another accident for Adenta8th November 2018 Strange deaths cause panic for Tema Manhean, residents start dey bath sea water to reverse curses8th November 2018 Ghana MP do 17km bicycle ride go parliament take protest high fuel prices6th November 2018 E be change wey come or better Ghana?
See wetin some of dem yan: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 But Simi sef give am back to all di people wey dey yab her.
Another thing we de for inside dis tori Ron Jeremy: Blue film star dey face rape and sexual assault allegation24th June 2020 Female orgasm: Who be Marie Bonaparte, di princess wey torchlight sex research for women?25th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Somebodi say e wan see Nigerian food for di movie.
Nigeria 2019 spend moni plan don ready Buhari for letter e write give Leaders of National Assembly say as tins be so, time too dey close to 2019 election for di lawmakers to begin change di law wey concern voting.
Sales of oda product wey di company dey produce like disinfectants and cough syrups don increase but dat of condom reduce.
Ghana government increase Daily Minimum Wage by 10 percent Oga Ozigi say dis meeting concern three groups; Labour, employer and goment.
Economy Im say di economic Advisory council wey im goment set up don bring together ogbonge pipo wey go think of ways to fight poverty for di kontri and safeguard di economic interest "Our policy na to promote correct balanced growth wey go bring jobs and e go reward industry", di President tok Importation As we siddon to celebrate with friends and family for ova dis holiday period for di first time for our generation our food plates no dey filled with imports of product wey we fit produce here for house.
Afta CHRDA, odas condemn ‘visa’ rules delegate say na fake release 19 September 2018 Wia dis foto come from, Kum Leonard Wetin we call dis foto, Rights group CHRDA say dis new information na for poke nose for pipo dia privacy.
"One tin dey clear, all of dem get one case to ansa wey Dey connected with corruption wey di federal goment dey fight.
As e dey today, all of di six GenCos na private companies and dem each get 60 % shares while federal goment keep 40%.
Skip Twitter post, 2 "We will seek out every person that was involved in the funding, planning and execution of this heinous act."
Im say na for di DPO of Gokana office, im hand over evritin give di Electoral officer but im come add say dem no get any results sheet from di polling units so no results for Gokana local goment.
Another thing we de for inside dis tori Ghana vex for Australian High Commissioner wey complain about dirty for social media30th January 2018 Ghana authorities don clean dirty for Australian High Commission25th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you48 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.