text
stringlengths
21
14k
Rooney: Game over for England player Court don give Rooney two years ban "I no even near pipo like Gary Lineker or Ruud van Nistelrooy."
Another thing we de for inside dis tori Katsina flood: How 3-month-old pikin, odas die inside water18th July 2018 Flood don pursue pipo from Lekki after heavy rain for Lagos13th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 ...
End of Facebook post, 3 Another thing we de for inside dis tori 'I love sex wella wen I dey my period, you sef suppose try am too'8th May 2018 Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent' - Ebola Survivor19th December 2017 Uganda: How menses dey make girls marry early24th October 2017 Top Tori Quick facts y...
Wia dis foto come from, NIMC Wia dis foto come from, NIMC Another thing we de for inside dis tori Video, Over 56,747 drivers license dey wey dem neva come collect16th March 2018 Why we no fit use electronic voting for 2019 - INEC13th April 2018 #OneVoiceNigeria: Ten million PVC still dey INEC hand - Activists16th Febru...
She also tok say e get way to affect di mama health join.
Afta dem do shopping finish, im carry her go boat cruise come surprise her wit necklace wey im help her wear.
Many Nigerians dey go through hardship in recent times as prices of food, fuel and electricity go up for di kontri.
Dem do di two year remembrance message on top Twitter we dem tok say dem no go eva forget am.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Before di fight, Wilder bin say im wan kill pesin for ring Another thing we de for inside dis tori Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring15th May 2019 Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder18th December 2018 De...
"Roadside drugs di kill", dr Manaouda tok.
"We no dey aware of di mata and if anybodi get case, make dat pesin come forward and formally report, then we go take am up," im tok.
Mr Odinga don dey organise different protests against IEBC.
You go give your pikin breast milk from bank?
Anglophone crisis: Rawlings send strong message to world leaders say deh quiet over killings
Oga Ambode wan run again to be govnor of di state.
"E beta make goment disband dem make dem go join dia broda become ordinary police or make dem give dem serious training, if not dis kain tin go continue to dey happun," na so Agbolanhor tok.
Nengi tell Ozo dis one today during dia early morning exercise inside di house.
Nigeria go witdraw military from parts of di kontri
Forrhright , wise and , witty .Indeed a committed bridge builder .
To understand how di problem big reach, di kain money wey dey flow on top dis codeine syrup, make you look dis graphic wey get information on di mata.
"Thankfully, we get correct doctor here and im go let us know wetin we gatz do."
He add say dem go dey disinfect classrooms before and after di students use am.
Wia dis foto come from, Instagram How much dem make?
Another thing we de for inside dis tori Rivers state news: Govnor Wike cancel lockdown for Port Harcourt and Obio-Akpor till further notice - See rules pipo must follow26th May 2020 Rivers State news today: How Gov Wike new lockdown rules go affect you21st May 2020 Rivers lockdown: Governor Wike demolish hotels wey no ...
ank of Ghana - Menzgold: We no go fit do 'foko' about di saga - Bank of Ghana 9 January 2019 Wia dis foto come from, Menzgold Bank of Ghana say dem no get any power to intervene in di Menzgold saga despite calls by aggrieved customers say make dem assist dem get dema monies.
Dis na as dem tok say di removal of di Arabic lettering wey bin dey di bottom of di note fit be say dem dey marginalize Nigerian Muslims.
APC - NLC Strike: Buhari don agree for N30,000 minimum wage - APC 6 November 2018 Wetin we call dis foto, Buhari, Labour Minister Chris Ngige and govnor Bagudu of Kebbi State Nigeria Presido Muhammadu Buhari on Tuesday gree make workers for di kontri dey begin collect thirty thousand naira as Minimum wage.
Upon say some national football govning body dem don raise di age cut-off for mixed teams for youth level, but for professional game dat mata na no go area.
See di guidelines Nigerian schools must obey to reopen See di Nigerian airports wey don get green light to fly passengers on June 21 Dis one mean say church and mosques no fit open again dis weekend until further notice.
Di money wey codeine syrup addiction dey swallow go shock you
Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor Maternity leave na 4 months now for Nigeria She tok say goment don already follow traditional leaders tok to take know how di mata go fit work for di kontri.
40% of di poorest pipo for world by 2050 go be Nigerians Nigeria five richest men fit end di kontri poverty Wetin fit be di reasons wey dey make poverty rate for northern Nigeria dey increase?
But feem-maker Dream Hampton say di feem show how Kelly "build network round im victims afta almost 30 years wey im do dis kain thing to young-young girls and women".
Some Nigerians for Twitter tell di Senate president make im march go tell Buhari for Aso Rock instead make im dey write for social media.
He add say neighbours no dey outside wen di incident happun.
17% mention say na inadequate(poor) training of Nigeria police personnel dey cause di way wey dem dey treat citizens.
rian schools reopening: How Nigerians dey reason online classes plus when schools go start Annette Arotiba 23 May 2020 New Informate 25 May 2020 Wetin we call dis foto, Children dey learn for house through online Many primary and secondary schools, even some tertiary institutions for Nigeria don adopt online teaching ...
Wia dis foto come from, CHINA PHOTOS Wetin we call dis foto, Chinese authorities want make wedding dey simple and traditional again Also di tradition of pre-wedding prank wey be way to help di bride and groom dey relax for dia wedding day, don dey out of control.
Call for Help Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women dey suffer pass for all di fight fight wey dey happen for South Sudan Rehana Zawar, Norwegian Refugee Council's Country Director talk say: "As e be so, after four years for all dis fight-fight for South Sudan, things still dey spoil and e ...
"She and di groom love each oda no be small and everybodi for our family dey look forward to di wedding na im dis tin come happun, as I dey tok to you, pipo wey come for di wedding na dem turn to mourners."
Tok tok pesin for International Federation of Female Lawyers FIDA Rivers State, Stephanie Ekpebulu tell BBC Pidgin say, even as dia office close sake of di Covi-19 matter, dem still don get about 13 reports, three na child defilement wia men rape small pikin and di remaining 10 na case of violence wey happen as man no ...
Althought di hashtag #ImagineANigeria no be new one, na only di night of 12 June - wey be di Nigeria new democracy day - e begin pick up again.
Dem even tok say di bank accounts dem freeze tanda for First City Monument Bank (FCMB) but now, afta dem reason am, dem don cancel di tori and beg di EFCC.
Coronavirus Lockdown: "We bin get informate say dose so called One Million Boyz dey di next street''.
What a kind kind kind soul .
Lead researcher Prof Kaye Wellings tok say "sheer pace of modern life" fit be di reason why many pipo do knack less.
From di time wey dem first announce dis plan, people don do different demonstrations so tey dem arrest some people.
Health officials say dem go take more samples from de two patients for testing on Thursday for Noguchi Memorial Institute for Medical Research (NMIMR), wey Ghana ministry of health give responsibility to screen suspected coronavirus cases.
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Thank you Guys so much Over 1 Million Views in 24 HOURS!!!!!!!!!
E also sabi well-well for di banking industry and don work for International Merchant Bank, United Bank of Africa(UBA), and Oceanic Bank Plc (now Ecobank).
Dis judgement na one of di very few di state dey record dis year.
Dem play dis song as part of di album for di 2003 documentary feem "Tupac Resurrection" wey show di life and death of di legendary rapper.
See di highest-paid athletes for dis year here: Roger Federer Cristiano Ronaldo Lionel Messi Neymar LeBron James Stephen Curry Kevin Durant Tiger Woods Kirk Cousins Carson Wentz Another thing we de for inside dis tori Cristiano Ronaldo: Di striker don chop fine from Uefa for im goal celebration21st March 2019 Lionel Me...
On Saturday, authorities for Hong Kong airport seize one of di biggest collection of rhino horn for di past 5 years wey worth $2.1m (£1.6m).
With di kain population wey Nigeria get, na at least 600 gigawatts na im go fit guarantee 24 hours power supply for di 180 million people wey dey use light for di country.
Naniya also give us gist say one group sef don go court say dem no go gree.
Di cheapest pad cost from 150 to 250 naira (wey be less than one dollar) and di average ones cost 350 to 400 naira (wey be around one dollar).
Five celebs wey join for #10yearchallenge YouTube don gree allow Swaziland naked dance YouTube say dem dey also ban pranks wey dey trick pesin to tink say dem dey in serious danger, even if no real threat dey involved.
Last year, Ladi Audu follow among di girls wey federal goment comot from boko haram hand.
World Cup: Fifa don punish African nations World Cup: Panama declare holiday to jolly World Cup delay go dey 'unacceptable' - Putin Reuters news agency dey add say dis one fit dey one kain, as President Vladimir Putin bin dey hope to use di World Cup wey go happen from June 14 to July 15 to show im country as superpowe...
ICC charges dem against Omar al-Bashir Genocide Kill-kill of members of Fur, Masalit and Zaghawa ethnic group dem Cause di group dem serious bodily or mental harm Inflicting conditions of life calculated to bring about these groups' physical destruction Crimes against humanity Murder Extermination Forcible transfer Rap...
Another thing we de for inside dis tori INEC don carry dia staff go security pipo hand21st March 2018 Inec don gbab wayo pipo wey register to vote for Taraba State7th March 2018 Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours w...
Winner: Egypt South Africa vs Mauritania.
Another thing we de for inside dis tori Kwesi Nyantakyi don resign as Ghana FA President afta FIFA ban9th June 2018 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSM...
Dat time, im follow dey di Provisional Ruling Council (PRC), di highest organ wey dey run tins for di kontri.
Afghan people and politicians dey use WhatsApp, Facebook Messenger and Viber well-well but Taliban too dey follow use am send coded message on top social media.
Xenophobia: Flight to return Nigerians from S.Africa dey postponed till next week 6 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria foreign affairs ministry don announce say di free flight wey suppose carry Nigerians come back from South Africa sake of di xenophobic attacks don dey postponed.
Di pilot wey dey work with Africa World Airline get to release hot gas to pursue di thieves.
I bin want make pipo love me for dis life.
Member of Parliament for Bawku Central, Mahama Ayariga dey among di people wey talk say di ceremony no get sense.
Posted at 16:34 15 July 201816:34 15 July 2018 Meanwhile, going home!!!
For Antwerp, protesters don put fire for anoda statue of di king and officials later remove am, di officials say dem transfer am go museum.
Aniston, 49 and Theroux, 46, bin do secret wedding for August 2015 for Hollywood.
Game of Thrones (or GoT) dey based on di books by George R.R.
Kenya Election Violence: US dey 'deeply worried' about kill-kill 17 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Supporters of Kenya opposition coalition dey run during clash with security for Kisumu US don 'welcome' the decision of Kenya opposition party to go Supreme Court go challenge the...
Update on Bayelsa Election: INEC say APC Govnoship candidate go participate for 16 November election Dem no support media player for your device Update on Bayelsa Election: INEC say APC Govnoship candidate go participate for 16 November election 15 November 2019 Nigeria election office, Independent National Electoral C...
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 5 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 6 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 7 How to apply for...
Nominated for di 2014 MTV Africa Music Awards, 'Personality of the Year' category 50.
Cameroon di top de group with six points but Ghana, Mali and Algeria still get chance for qualify if deh beat dia opponents for last game.
Dis Biafra bin get plan to comot Nigeria and Ambazonia bin get plan to comot Cameroon.
An average Nigerian never supports their own, they'll rather cheer for superstars from other country.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Secret wedding common for among Hollywood celebs but dis days Naija celebs too don follow dey hide do dia weddings too.
I am highly disappointed in this legal luminary.
Ms. Feinberg say she dey "totally shock."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dat na why we dey show interest for di covid-19 vaccine so dat we go get di opportunity to check am well-well.
pic.twitter.com/ekhDk9p7gk— lolahdeh (@Loud_Mout) December 14, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Linda Ikeji is really funny lol.
Lockdown cause thousands to run from Cameroon Anglophone region 27 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Katakata for Far North make pipo run for 2015 Thousands of pipo for Cameroon Anglophone regions don run comot from dia house ahead of three-week lockdown wey separatist fighters an...
Michel Kaham, Jules Nyongha and Jean Manga Onguene, assistant coaches for Valery Nepomniachi de head coach for dat taim, di still make president Biya give dia own houses.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prisoners weh deh di become entrepreneurs18th May 2018 Cameroon: Fire nearly finish main opposition party leader e house1st March 2018 Cameroon graffi tradition steal show for youth week fare10th February 2018 Cameroon togo dress bi show for Commonwealth Fashion Exchange...
Posted at 13:18 11 June 202013:18 11 June 2020 Coronavirus: Outbreaks for Africa dey increase - WHO EPACopyright: EPA South Africa get highest number of Covid - 19 cases for AfricaImage caption: South Africa get highest number of Covid - 19 cases for Africa Di World Health Organization don warn say di spread of coronav...
De US embassy on Tuesday tok for statemen say Millennium Challenge Corporation (MCC) wan confirm say de money no be available again afta Ghana decide say dem go terminate de concession agreement plus PDS.
#DayOfTheGirl: 'Hail your female pikin today' Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert 'Talent no get gender' 'For inside Andela, we believe say talent no get gender… women inside tech na like seven percent for di world (men plenty, women no plenty); for here we get like 26% for all of di company."
Skip Twitter post, 2 Ashura mourning procession earlier today in Kano, the procession ended peacefully, as it's not attacked by Nigerian securities like in other places.
See Nigeria herbalist wey dey give women fake belle, stolen pickin 'Traffickers don cari 100 students from Benin school' Four years later, police special anti-robbery squad, FSARS, raid one area for Imo State, south east Nigeria, to gbab eight women wey dey traffic pikin dem.
Another thing we de for inside dis tori Lagos Airport: Passengers no fit enta, Aviation Unions dey para, Plane no fly from Murtala Muhammed Airport10th October 2018 Wetin dey cause hardship for Africans to travel for Africa?11th October 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit chan...
Pieces of apple or carrot still dey good.
#InternationalFriendshipDay: Sex make friend zone turn bad tin
But Dr Kyari tok say, considering di fact say Buhari no re-appoint am as minister for 2019, "I think Mr Dambazau too dey out of di race."
15 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images One study don show say one of di biggest regrets for young pipo na say dem loose dia virginity too early.
That is like 12 hours of journey, you guys need to review this— Mustapha Abubakar (@donmsty) March 28, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Y'all still wondering why there's no confirmed case in far north?