text
stringlengths
21
14k
Akinwumi Adesina win re-election as AFDB president
According to data from di Nigeria Demographics and Health Survey, 24.8 percent of Nigerian girls and women aged 15 to 49 don experience am.
For May 2019, im become di first musician for im kontri wey go reach 1 million views for YouTube in less than 24 hours for im single, Moto Moto.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lekki toll fare don get petition4th February 2018 Nigeria: ‘Lekki Toll Protest na excuse not to pay’ – MD LCC13th February 2018 Nigeria: Lekki new toll fare no dey fair - Residents2nd February 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit...
Dat one mean say, dem no get international recognition from di United Nations or any kontri for world.
oko Haram: BBC research show say na for January dem dey kill pass 25 January 2018 New Informate 26 January 2018 Wia dis foto come from, Boko Haram Wetin we call dis foto, Boko Haram first attack for 2009 Different times Nigeria President Muhammadu Buhari, bin talk say dem don defeat Boko Haram jihadist group, but BBC d...
"If e no dey like dat, dat office go dey face many-many court action and dat wan go dey against di constitution, " na so di SAN tok.
Im say im chose to marry two wives because two of dem love am.
Infact, N50 fit cost pass, because of di material dem dey use make am.
Another thing we de for inside dis tori UNICEF: Why Nigeria army cancel suspension dem bin sama di UN agency ontop accuse say dem dey train spies15th December 2018 President Biya don forgive 289 Prisoners for Anglophone Crisis14th December 2018 Anglophone Crisis: Ambazonia separatists dey tell Cameroon President Paul B...
E say many of di conviction wey dem dey secure, na for yahoo-yahoo boys dem and dat di major task for di new chair na to improve for investigation, plus EFCC go need to collabo wit oda agency of goment to achieve beta result.
Just like Atiku, Madam Ezekwesili say wetin Nigeria power sector need na serious reform because chance dey for di industry to dey produce more light.
Army draw ear give warning to all di young pipo wey don turn tout plus di herdsmen and farmers wey get hand for di mata make dem take dia time.
r president say 'misreading of Islam' dey cause high birth rate 17 October 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, religious leaders dey against President Issoufou push for family planning methods Niger President Mahamadou Issoufou don blame di way women dey born for di kontri on di "misreading of Isla...
Between January 2000 and February 2004, im be Director-General of the Centre African de Formation et de Recherche Administrative pour le Development (CAFRAD) in Tangier, Morocco.
Most female students for Universities and oda tertiary schools for Nigeria don complain say lecturer harass dem, though dem no dey come out to tok.
Anoda student, Tonye wey study Educational Psychology Guidance and Counselling for di faculty of Education say im no sabi wetin im go tell im family pipo wey dey ask am wen e go go Youth service.
Skip Twitter post, 1 It wasn't just the long lens.
'Jubril Aminu' tori say na fake Buhari dey rule Nigeria no get evidence Heavyweight comedian Trevor Noah for im, 'Di Daily Show' and Jimmy Kimmel pour cold water on top rumour wey hold Nigerians tey tey.
Another thing we de for inside dis tori 1:48 Video, 'I no know say I different for society until pipo begin look me one kain', Duration 1,4829th July 2020 Lagos Okada/Keke ban: Physically challenged pipo don protest say make goment re-bring back keke7th February 2020 Anglophone crisis: Hope for end to di fight di disap...
Prez Akufo-Addo admit say de lockdown dey affect people dema livelihood, sake of that he release den people make dem fit work den take care of dema body.
Cameroon go vote law makers and councillors for Sunday, number 9 day for February, de last taim bin bi na for 2013.
"Wen di production assistant tell me say dem no need my service again, e be like dream" na wetin Ngozi tok.
Dem dey beat and harass plus sometimes make pipo disappear forever.
And I tink you tok say you wan test dat too.
China National Day: Traffic Holiday trend for Golden Week
Another thing we de for inside dis tori Frank Lampard: Chelsea don confam di former midfielder as manager4th July 2019 Danny Drinkwater don get charge of drink-driving afta one accident crash9th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal54 minutes wey don pa...
I admit say family member 'touch me' till I enta 14 - R. Kelly Councilwoman for Philadelphia tok say, "I believe say dem suppose shame and banish R Kelly and oda sexual offenders from public."
Im add Waya add say since im son enta di house, di support e don get from Nigerians dey sweet im belle well-well.
Dr Onigbinde still add say dis kind sickness na "antibiotics dem dey take tackle am".
Lagos election result: Tinubu dey sure of APC win
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di deadline for players transfer enter or comot from di English Premier League na tomorrow 31 January.
Another thing we de for inside dis tori Emir of Kano: "We no dey target Emir Sanusi Lamido" - Assembly Leader Dis new emirates wey go dey for Gaya, Rano, Bichi and Karaye go share equal rank wit di Emir of Kano.9th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban fr...
Argentina policemen say rat chop weed dem seize Kwat!
Government say doctors strike no follow agreement 6 September 2017 Wia dis foto come from, Bryan Christensen Wetin we call dis foto, Resident doctors for Nigeria never go work since Monday September 4, 2017 on top their pension, and other matter Nigeria government don dey meet leaders of the Association of Resident doc...
'I ready to jam APC for appeal court' Wetin we call dis foto, PDP chairmo for Kano Rabiu Bichi (na im dey middle dey tok to tori pipo) APC Secretary for di state Ibrahim Sarina tok say all dis na opposition tok as where e dey for Takai LGA voting dey happun without any issue.
EMA Oga - Nigeria House of Representatives dey lie on top N5.8bn rice 'scam' for IDPs - NEMA Oga 22 November 2018 Wetin we call dis foto, NEMA DG dey defend imself on top di plenti accuse on top idp food moni Nigeria emergency response agency - NEMA don come out tok wetin dem sabi about di Chinese rice for IDPs wey dey...
He explain say NIPOST work na to develop, promote and do any thing wey relate to postal services at reasonable rates but FIRS work na to assessing, collecting, and accounting for all tax types including Stamp Duties.
Afta I run comot, na im dem tell me say she don kpai.
Dis na wetin we know12th June 2020 Godwin Obaseki tori for Edo State news no dey new to Nigerian Govnors primary election - See list of those wey don fall out wit dia 'Godfathers'13th June 2020 Edo state news: Godwin Obaseki don join People's Democratic Party19th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate eff...
She tok say di atmosphere dey amazing as plenty pipo wey include di new Minister for Sport, Wala Essam turn up for di Khartoum stadium to watch di match and dem dey proud to see women dey play football for Sudan.
Na 96,000 thousand Nigeria refugees di look for place for hide form boko haram for far north and dey register 8000 this year.
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "...
Leicester City: Di owner and four odas don die inside helicopter crash 29 October 2018 Wia dis foto come from, PA Di owner of Premier League football club, Leicester City, don die afta im helicopter crash outside King Power stadium.
Im tok say dem go comot di Prime minister with no confidence vote if e no gree go.
Another thing we de for inside dis tori Abuja gunmen kidnap: How police rescue some of a dozen pipo including pastor wey gunmen kidnap inside Abuja village10th September 2020 Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside N...
Pop star Lizzo dey lead di nominations for dis year, with eight awards, including album and song of di year.
For other things like pension, Dr Sekumade still say federal government promise to release document wey go settle dat one, and doctors dey "hope say dem go keep to their words."
Im come vex for APC to dey do politics with security mata wey no good at all for di rest of di country.
Pipo come begin dey joke wit wetin dey happun, dem come begin say; see money, see death, di white man dey call you to come collect and take.
Brexit don divide not just di governing Conservative Party but also di main opposition Labour Party too.
Emuobonuvie Akpofure AKA Neo Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Emuobonuvie Akpofure na 26 year old ride-hailing app driver from Delta State .
'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill' - Pope Francis US state don pass law to ban abortion kpatakpata Na Nigerian and Ghanaian women dey find abortion medicine pass for internet "I dey always use protection but sometimes we dey forget.
Oda Tori Zuma: Funeral organisers dey arrange money for di former president 14 players don show for Super Eagles camp for Wroclaw Wetin dey happen with Ghana Right to Information Bill?
Martial, wey be 24 years, score im 23rd goal of di season against LASK for Wednesday Europa League last-16 victory.
Di President say Magu no dey immune to investigation.
Deh also burn plenti house dem and de kweshion weh ah di ask na how de world fit siddon quiet di watch as deh kill pipo everi day, de family mimba ask.
Ova half of di victims for Ntumbaw be pikin dem and local tori pipo tok say some of di victims dem burn alive.
Dem bin dey up for eviction dis week wit two oda housemates afta Biggie introduce new twist of nomination to di show.
As Buhari enta, im goment start to investigate all di politicians wey dem accuse say involve for corrupt practices including Umaru Dikko.
Jeff Bezos na di first man to hit $200 billion for di whole wide world Who Edward Colston be, why dem tear down im statue wey don stand for 125 years?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Emilia and Jason for di season three premiere for 2013 "Many pipo don tell me many tins about Khaleesi nakedness for di show.
Oga Erdogan declare say di Hagia Sophia dey open for Muslim prayers as mosque, one hour afta one senior court, di Council of State, rule say di decision to convert am to museum many years back dey illegal.
For dat tourney yi komot best player.
uhari campaigner para as EU final report fault Nigeria 2019 election 15 June 2019 Wia dis foto come from, Other President Muhammadu Buhari campaigner para as EU election observation mission release dia final report about Nigeria 2019 elections on Saturday.
Video: Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 3:25 Video, Ufuoma Mcdermott on QTMPY: Her smile, her acting, her mole!, Duration 3,2518th July 2019 1:53 Video, QTMPY: Toke Makinwa don see shege ontop free work, Duration 1,538th May 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey f...
Lassa Fever: 90 Nigerians die from Jan-Feb 2018 28 February 2018 Wia dis foto come from, Matthieu Aubry Wetin we call dis foto, Rats wey dey cause Lassa fever plenty for West Africa Just inside di first two months of 2018, Nigeria don suffer di highest number of Lassa fever cases wey doctors don confam, sotay e don pas...
Big Brother Naija season 5 go dey different because of di coronavirus wahala wey still dey worry di kontri.
16 May 2018 New Informate 17 May 2018 Women dey live pass men for 195 kontris of di world and Ethiopia pipo today, dey live 19 years pass di age wey dem dey live reach for 1990.
Past chairmen and Managing Director of NDDC Di Past Chairmen of NDDC Board include:Onyema Ugochukwu (Chairman 2001-2005) Abia StateSam Edem (Chairman, 2005-2007), Akwa-Ibom, Bassey Dan Abia (Acting Chairman 2007-2009), Akwa-IbomLarry Koinyan (Chairman (2009-2011), Bayelsa StateTarifa Tebepah (Chairman 2011-2013, Bayels...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 2016, Apple no gree give tool wey authorities go use to unlock di iPhone of Syed Farook, di man wey get hand for mass shooting wey 14 pipo die inside.
Di heroes wey save di Thai football team wey trap for cave Rescue of Thai cave boys plus coach dey successful Dem don find Thailand boys wey trap inside cave for nine days Dem say dem bin wan spend only one hour inside di cave but wen dem wan come out, dem discover say flood don block dia way.
However, di health ministry oga for di Ebola response team for ground, tell BBC say some local communities wey no believe say di virus exist, na one of di main challenge stop di spreading of di disease.
Daddy Freeze and Oyedepo: How pipo dey react to Daddy Freeze apology to Bishop Oyedepo
Since 21 February 2000, dem don dey observe am throughout di world.
Im first work afta school na wit Bendel State Hospitals Management Board as Medical Officer.
16 January 2018 Wia dis foto come from, David-Louise Turpin/Facebook Wetin we call dis foto, Photo wey show di mama, papa and pickin dem inside uniform and say dem happy One mama and papa never fit tell California Police wetin make dem lock dia 13 pickin dem inside dia house.
AEQUA - ANNA THORVALDSDÓTTIR Daniel Shores, engineer; Daniel Shores, mastering engineer (International Contemporary Ensemble) BRUCKNER: SYMPHONY NO.
Valentine's Day: Dis couple 42 years marriage go ginger you
President Muhammadu Buhari, Ex-President Olusegun Obasanjo, Senate President Bukola Saraki among plenti others to react to di death of Mallam Ciroma.
Dis na Wilder first fight since im title defence against Tyson Fury for December wey end for controversial draw.
Skip Twitter post, 1 THE WW KING.
Another thing we de for inside dis tori Small pickin wey dey use social media don increase29th November 2017 Zimbabwe: Mugabe don appoint minister for cyber security10th October 2017 Uganda lawmaker don get $10 fine on top public piss24th October 2017 Social media fit destroy di way society dey work - Former Facebook o...
Another thing we de for inside dis tori Richard Gbadebo: How University of Ibadan 300 level student take die for soap factory30th July 2020 Facebook, Google , Apple and Amazon CEO's dey answer query of abuse of power - See di reason why30th July 2020 Arafat day: Why e dey important for Muslims30th July 2020 Top Tori Qu...
He rule Nigeria for three years.
Another thing we de for inside dis tori African Continental Free Trade Area: How woman dem fit gain plenti from free business for Africa - Vera Songwe30th May 2019 China - Africa summit: Why Cameroon dey cari 100 businessmen go China?3rd September 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di...
Let me use this opportunity to thank everyone that graced the occasion with their presence and those that could not, for the understanding that at this time of a global pandemic and the need to strictly adhere to the advice of our health authorities necessitated limited gathering.
Rights group Amnesty International bin say na 45 Shiites die for di kwanta.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Douala Airport de doty make Airlines tok23rd February 2018 Cameroon, Equatorial Guinea di water dia friendship22nd February 2018 UN senior official di visit Cameroon, Chad and Central Africa23rd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban...
Hospital discharge Prisca, but e get for pay FCFA 115,000 bill weh e remain for total $533 (315,000) before e komot.
North African kontries Tunisia, Algeria and Egypt also don confam cases of di virus.
Former President John Kufuor in nick name be Gentle JAK, sake of he tall wey he be fine gentleman, but others call am 'Diewuo' for various reasons.
E get pillar wey dey front of me, I run enta there because I no know wetin dey happen.
Di political palava wey happen for di two countries don make plenty of these people come out to talk their mind.
LC strike: How labour unions gbege fit affect you 26 September 2018 New Informate 27 September 2018 Wia dis foto come from, Nduka Orjinmo/BBC Wetin we call dis foto, Transport moni fit go up from Thursday Di Nigerian Labour Congress and Trade Union Congress don announce say dem dey start strike on Thursday till thy kin...
AfroBasket 2017: Senegal and Nigeria win all matches
Mr Cohen don talk say Mr Trump don deny say anything happen between am and di blue film actress.
"Despite say im don lose like $38 billion as part of wetin im take settle for im recent divorce, Bezos na still by far di world richest pesin and im net worth don grow by 34 per cent on average over di last five years and im fit become di world first trillionaire as early as 2026 wen e go clock 62."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Coronavirus in Africa: Tips to improve your mental health during lockdown Another thing we de for inside dis tori Nigeria lockdown: How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown4th May 2020 Coronavirus: How to survive a relaxed lockd...
Virus: Wetin be di chances say pesin fit die from COVID-19 disease - Coronavirus - Virus: Wetin be di chances say pesin fit die from COVID-19 disease 2 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images As di number of death from coronavirus outbreak dey increase, researchers don tok say di chances of pipo dying from di v...