text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 1 Attempting to choose between Atiku and Buhari is like attempting to choose between E and F after writing an exam. |
Another thing we de for inside dis tori JKIA strike: Why passengers hang for Kenya main airports6th March 2019 Yellow fever vaccine no get overdose - NCDC5th January 2019 GM fungus dey kill 99% of malaria mosquitoes, study suggests31st May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Jacques Boyer, UNICEF Representative for yi own part say, "We need for protect children for any kain violence and make dem enjoy dia rights especially for education". |
Di email come add join say "we don join bodi with your landlord and dem don give order say make we agree with you how you go comot for di house as soon as possible". |
Albert Einstein 'happiness' notes don sell for $1.5m |
"I spend three months dey look for job for [Ethiopian capital] Addis Ababa. |
Another thing we de for inside dis tori President Muhammadu Buhari office frown as Saudi Arabia hang Nigerian woman2nd April 2019 Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano30th April 2019 Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit30th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal13 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
ASUU say make Nigerians no blame dem if anoda strike happun |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus update: Ghana make ready to fight Covid-19 outbreak?12th March 2020 Coronavirus: Cameroon di check 179 contacts for Frenchman and e kombi8th March 2020 Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer23rd March 2020 Coronavirus: Nigeria na first for Africa to do 'sequence genome' of covid19, see wetin e mean9th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Skip Twitter post, 1 “Believe me, I would rather play Nigeria than Bafana... |
Jack Wilshire Wia dis foto come from, Getty Images Wetin Wilshire dey think and wetin im manager Gareth Southgate dey think na two different things. |
Four of im five children na also artists - im daughter Netsanet Lema - dey tight for her own corner. |
Lebanon palava: Hariri dey talk to Macron for France 18 November 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Na President Macron say im wan help to solve di palava wey Mr Hariri cause when im resign Lebanon Prime Minister Saad Hariri don meet with France President Emmanuel Macron for Paris. |
Malami tell tori people say President Muhammadu Buhari don already approve di order and now court don sanction and confirm am. |
Di court also cancel all nominations wey APC get for Rivers State as e concern di 2019 elections. |
Election: Nigeria new political parties na for name only? |
Mr Kenyatta say di landslide don destroy property and infrastructure, and say im don order di armed forces and rescue services to go di area go help. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Gbajabiamila promise support for victims wey wan carry S.Africans attackers go court6th September 2019 Xenophobia: Air Peace volunteer to carry Nigerians wey wan comot South Africa but who wan go back?5th September 2019 Xenophobia: President Buhari special messenger don land South Africa6th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
She'll have a mental break down if Ozo doesn't allow you to breath. |
Di two creators go begin do di Star Wars feem once dem finish work Game of Thrones wey go end for 2019. |
"We want make e rest now before di case go continue and by grace of God we go win am, because e no do anything wrong. |
It has nothing to do with us or Satanism - a life cherishing atheistic religion. |
Teachers for Ghana don do nationwide strike |
Another thing we de for inside dis tori South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers2nd February 2018 Eti-Oni: Di Nigeria village wey dey export chocolate6th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers23 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
"Please do your research," she advise dem for Twitter on Wednesday. |
"Dis setting dey di same as hairdresser, masseuse, beautician, physiotherapist, or podiatrist." |
"We at times just dey accept oda pipo views about us." |
Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year Dem no support media player for your device Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year 11 December 2017 Mohamed Salah na di BBC African Footballer of di year 2017! |
Even though Lulu na big time achiever afta she gbab her scholarship to study her first degree for Australia, work wit one United Nation's agency and don become masters degree student for Oxford, di only tin wey concern her family na wen she go get boyfriend and settle down. |
Na Buba Sanyang, director for immigration service inside Gambia arrange everytin. |
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis surprise flight workers as im marry dem for plane18th January 2018 Pope Francis don beg say make pipo forgive di Church26th August 2018 Pope Francis visit to Morocco school for Imams na first in history30th March 2019 Pope Francis: 'Pray for DR Congo and South Sudan'4th February 2018 South Sudan palava don reach four years14th December 2017 Girl Education: South Sudan na di ''worst'' place to learn11th October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Ghanaians for abroad no need come house to vote19th December 2017 Ghana: Ruling party NPP go embrace dem dual citizens18th December 2017 Ghana: Drunkards association wan 'create jobs'13th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"I no fit go inside di room but di men go inside. |
But some odas still believe say beating of pikin no dey solve anytin and di best way to correct pikin na to follow dem tok to find out why dem misbehave. |
INEC already get im own law and order INEC dey independent, and dem get right to make law wey go make sure say election mata no get gbege, and e dey free and fair. |
Dis follow for why all di kontri commercial carriers dey banned to operate for di European Union. |
Any pesin wey get autism dey different even doh dia challenges dey similar Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis symbol na for World Autism awareness and pride day E dey affect some of dem small small, but dey affect odas well well. |
Dia political gbas-gbos no make pigrims from Mecca and Medina attend Hajj for eight years until 991, A.D. During di fall of di Fatimids for 1168,, A.D. Egyptians no fit enta di Hijaz. |
So, if nothing serious affect market for Dangote, assurance dey say one of di biggest football club for di world fit get African owner come year 2020. |
I don turn manager oo for sponsorship Email : thechefchishow@gmail.com A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on May 8, 2018 at 4:20am PDT End of Instagram post, 3 August 2018 - First Trip togeda You go tink say di fact say dem don dey togeda according to Davido, since 2013, dem go don travel togeda before. |
Di former govnor now dey represent di Imo West Senatorial District for di red chamber. |
UN Day: Women dem no want violence 'Facebook marriage' for Kano vex police Said Hussain wife attack am with knife, e spend weeks for Hospital. |
But Obadiah Mailafia wey be Former Deputy Govnor for Central Bank of Nigeria tell say im no happi as Nigeria no sign di agreement tey tey. |
"Dem don complain say una too plenti but una be minority for di world. |
But di chief judge wey dey preside on top di case, Inyang Ekwo, tok say im no see reason why dem no fit grant di former senator bail. |
Environmentalists para after video comot wia some youths dey use rope to drag one endangered manatee along one dusty road for Nigeria. |
The lawyer for di woman tell AFP news agency say the judge say to dey make di woman poopoo for outside na one form of torture. |
'Na my voice and brain I get' 14 May 2018 New Informate 15 May 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Na my voice and brain I get' Di terrible car accident wey Jude Ikegwuonu get for 2013 no stop im love for broadcasting as e still continue to dey do voice over from house. |
Why Man-U coach Jose Mourinho vex for Chelsea match Rashidi Yekini: Di Super Eagles legend, for be 55 years old today Di Portuguese praise di way wey Juventus players like Chiellini and Bonucci take defend and e tok say dat kain performance no allow Man-U players score. |
She add say: "Dis mama for still dey alive if to say dem no force am to stop work sake of dis wicked system wey go stop you from work and paying for wetin you want sake of one small paper say make you waka becos you right to stay don expire? |
https://t.co/HhCE5MQdEK— Adunni Achebe (@_Adadioramma) April 28, 2020 End of Twitter post, 9 How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic Wetin be ‘community transmission’ of Coronavirus? |
HBO go bring out game of throne season 8 for 2019 but di producers don give fans small clip of di season to hold belle. |
Stutern add say women dey more unemployed and dem no dey get beta salary like men. |
6.Election tribunals gats cover pre-election cases to help improve solutions, so pipo no go carry petitions to different courts at once. |
Garba Shehu, di senior special assistant to di president on media and publicity, reply say di report no make brain at all. |
How life be for black pesin for Russia Dem no support media player for your device How life be for black pesin for Russia 29 May 2018 Russia 2018 World don dey domot dey knock and di kontri go expect plenti foreigners wey go wan watch di games. |
https://t.co/Oe9oRsv59E— Ikeja Electric (@IkejaElectric) January 16, 2020 End of Twitter post, 2 Dis na how Nigerians for Twitter react to di news of national grid collapse and di blackout wey happun for all ova di kontri. |
Im add say pipo wey dey para for Obasanjo ontop social media also get dia mouth and im no regret wetin im write. |
Na 1,600 people Nigeria government begin try for court on Monday dis week sake of say dem say di people be Boko Haram members. |
Another thing we de for inside dis tori Gunshots, ghost town as schools open for Cameroon2nd September 2019 Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender - Disarmament Committee16th May 2019 Anglophone Crisis: America ask Cameroon, Separatists to make peace, investigate who kill Charles Wesco2nd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di commission say dem also arrest 133 yahoo-yahoo pipo for Edo, Delta and Ondo states and charge 53 for court. |
Tori be say im hand dey well-well for di design of di new stadium. |
Tins only African mama fit use show love Family planning: How to stop pesin wey don born plenti, still want more BBC Pidgin tok wit family affairs expert Chinemenma Umeseaka wey be teens coach and youth counsellor, she give parents advice ontop how to bring out di best out of dia children. |
Obaseki go affect Edo election Wetin we call dis foto, Godwin Obaseki win first term election as Govnor of Edo State for 2016 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Any pesin wey "cross boundary" go get punishment, im tok. |
Di problem now na wetin go happen to im wife. |
Leah Sharibu dey 16 years today and don spend pass 400 days for Boko Haram hand |
Alphonso Davies: Di Liberian refugee wey don become Bayern Munich player |
Dis apps dey always monitor you to give your informate to di highest bidder." |
"Why I go wan go police if I know say police no go help me," as she tok say pipo no tink say police na dia friend for dis kain mata. |
Skip Instagram post, 2 #FREECYNTOIABROWN A post shared by badgalriri (@badgalriri) on Nov 21, 2017 at 5:17am PST End of Instagram post, 2 After celebrities begin share her tori for internet with di hashtag #FreeCyntoaiaBrown, people don begin dey chook fresh mouth inside di mata. |
No forget to follow us ontop our social media page dem for Facebook @BBCNewsPidgin on Instagram @BBCNewsPidgin on Twitter @bbcnewspidgin. |
Dundas na one of di kontri most influential politicians for di 18th and 19th centuries and get nickname as "di uncrowned king". |
104 million to feed dogs and buy dia equipment Di money naa 104,564,600 naira and dis wan dey under di Ministry of Interior, wey many security agencies dey under. |
Wia dis foto come from, Joy Oyaghiri-Fagbemi Risk of cancer Oga Abels say, for every five burials for di state, three of dem fit don die sake of cancer so na health emergency. |
Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Video, 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA13th November 2017 How Davido #30BillionConcert take happen28th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
One of dia youth leaders still get confidence say na dem go win. |
ria Air: Tear rubber national airline go begin operate from December 2018 18 July 2018 Wia dis foto come from, FAAN Nigeria goment don cari tear rubber national airline come, and e go begin operate from December 2018. |
You no need dat kain evil spirit (except na your oga, in dat case, our hand no dey). |
Another thing we de for inside dis tori Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans for bodi22nd October 2019 Barcelona v Real Madrid: La Liga wan go court ontop di new El Clasico date23rd October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For kontri wey World Bank say na Preferred Investment Destination for Africa, wetin again I fit ask for? |
Another thing we de for inside dis tori Chale Wote street art festival 2019: Top pictures from Accra event24th August 2019 4:04 Video, Lydia Forson on QTMPY: 'Nigeria jollof- e be like say dem no dey get tomotoes', 4,0428th August 2019 Lion King The Gift: Ghanaian prophet predict Beyonce, Shatta Wale feature last year18th July 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
''While I don work to help di Emperor and I do di work wey person from royal family suppose do well-well, e dey sweet me to do wetin l want do with my own life.'' |
Another thing we de for inside dis tori National Assembly workers don block Nigeria lawmakers from sitting4th December 2018 Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Former senator George Sekibo say, "im get experience, even sabi how to win election, our party get bright chance". |
For di last minute, donations begin enta small small. |
Loris Karius: Merseyside Police dey investigate death threats to Liverpool goalkeeper |
For di official Twitter account na im dem talk dis one. |
You are a thief armed with a computer.— Noble Igwe (@Nobsdaslushhkid) May 12, 2018 End of Twitter post, 2 Nigerians for social media no waste time to reply di blogger. |
Some of di policies wey oga Zelensky tell tori pipo say im go restart na peace tok-tok with Russian-backed separatists wey dey fight Ukraine forces for di east of di kontri. |
Di research na sabi pipo for Prevalence, presentation and management of polycystic ovary syndrome for Enugu, south east of di kontri do am. |
Some of dia fellow MPs dey clap for them as di Catalan politicians hug leftist Podemos leader Pablo Iglesias for di chamber of di Cortes (lower house). |
Another thing we de for inside dis tori Officials respect witchcraft, god pass communism - China Minister16th November 2017 Why China dey chop African Donkey30th August 2017 China National Day: Traffic Holiday trend for Golden Week4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
See wetin Akpabio tell di House of Reps Committee wey dey probe NDDC NDDC boss collapse for probe hearing Sharp-sharp facts about Daniel Pondei Dem born Kemebradikumo Daniel Pondei for Bayelsa State. |
E take Avala to calmly tell Omashola to stop to dey argue with Mercy even though im dey vex. " |
Seidou Mbombo Njoya don promise transparency for build Cameroon football |
African leaders wey don tay for power Togo: West Africa 'bad boy' Di announcement wey comot from official sources last month be say Oga Bongo, wey dey hospital for Saudi Arabia, dey down with fatigue. |
pic.twitter.com/u8ETdksyPx— Lauretta Onochie (@Laurestar) April 10, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 WHO IS LYING? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Johnson don prove say im strong well-well to survive crisis - as voters don give am fresh mandate as prime minister Wen Johnson first move go Downing Street for July, afta im replace Theresa May as di Conservative party leader, critics point out say only 160,000 party members na im chose am for di job. |
In addition to dis, dem go give men 7 days paternity leave too so say dem fit support dema spouses. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.