text stringlengths 21 14k |
|---|
Ronaldo say im deserve more Ballon d'Or pass Messi How fans react wen Ronaldo score 50 goals for Juventus Ronaldo goal celebration don put am for trouble Na Joao Miranda extra-time header give Atletico dia famous victory. |
Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Earlier dis month, one video wey trend for social media show how for some people dey sell black African men like slave. |
Wia dis foto come from, BBC World Service Newsday programme Wetin we call dis foto, Roselyn Akombe say di palava don reach sotay she no feel safe enough to go back house Today bin break with tori say Roselyne Akombe wey be top commissioner for di Independent Electoral and Boundaries Commission (IEBC) resign. |
Wia dis foto come from, Oyinkansola Oluga "For Nigeria, to get job with di federal goment or wit big organisation wey go pay correct salary na like di "Nigerian dream." |
E fit also lead to organ failure Pneumonia And Death Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 1:24 Video, Coronavirus - Virus: How China town for Lagos dey reason Covid-19 disease, Duration 1,2411th February 2020 Coronavirus - Virus: Br... |
Another thing we de for inside dis tori Ghana 100-year-old Imam who go to church14th May 2019 Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday9th May 2019 Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th M... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di commission write say di registration go continue until dem announce di date wey e go end wey go be later dis year. |
President for Cameroon Football Federation, Tombi Roko Sidki, don come out, write letter to CAF where im talk say dem don hear di rumour wey dey go round say people wey dey di team wey suppose do di inspection no go dey safe inside Cameroon. |
'Na so di university dey do' John (wey no be im real name) na former student wey go Covenant and we ask am say make e talk e own for di mata. |
Skip Twitter post, 1 UEFA today announced the postponement of UEFA EURO 2020. |
Isiaka Oyetola - South West Adegboyega Isiaka Oyetola na di current Govnor of Osun state wey dem elect for September, 2018 afta im beat Senator Adeleke of di PDP for di polls. |
Lionel Messi salary at di moment na 92 million dollars, according to investopedia. |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump former driver don carry am go court say im no pay am for over time10th July 2018 Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Donald Trump don dump Iran nuclear programme8th May 2018 Tins wey President Buhari and Donald Trump wan talk about30th April 201... |
MTV Music Awards 2020: Best quarantined performance, list of nominees |
Manuel Pellegrini don land for West Ham as dia new manager 22 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Manuel Pellegrini sign three year contract with West Ham West Ham don appoint Manuel Pellegrini as dia new manager for three-year deal. |
Skip Twitter post, 1 17 lives. |
Dis na e first trophy, but e be bi best climber for Ruanda dia race. |
For inside, foreigners go need to reach 70 points if dem wan work for di UK. |
Wednesday 4th December 2019 na day wey di family of Sammani Zangon Marikita for Kano, North West, Nigeria no go ever forget. |
Another thing we de for inside dis tori Explosions don nack Bamenda for Cameroon13th November 2017 Bamenda: Cameroon don declare curfew for one English-speaking region9th November 2017 Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?10th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 h... |
Recently, video of one man wey look like Zambia education Minister go viral. |
Wia dis foto come from, SAMUEL KUBANI Wetin we call dis foto, Diezani still dey face corruption case for London Madam Diezani wey don dey UK since 2015, dey under investigation for money laundering dia, while Nigeria corruption police - Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don name her for different corrupti... |
Plenty people for di area still dey in shock and some parents say dia children no fit sleep for dia room for night because of wetin dem see. |
He be di poster boy for the piop of Malawi wey want change. |
Enormous material loss has been recorded. |
Student - Algeria internet ban: 'Make Nigeria no even try am' - Student 21 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Internet don become part and parcel of students all over di world Students for Nigeria don sama warning give Nigeria goment say make dem no try copy Algeria wey just block in... |
Justice Onnoghen: Top-top lawyers dey prepare to defend di CJN ontop im case wit CCB |
Security agencies from Jos, di state capital, don arrive to carry national youth corpers wey dey serve for di area, go safe place. |
Nigeria Senate wan change 'colonial law' police dey use operate |
BBC Pidgin tori person notice say for some suburbs like Nyanya-Mararaba wey be home to thousands of workers, security personnel block di road to monitor the flow of people from Nasarawa state, wey be anoda northern state, into the city. |
Another thing we de for inside dis tori 2018 FA Cup: Chelsea beat Manchester United 1-0 for Wembley final19th May 2018 Willian don make Chelsea fans vex20th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plast... |
Wia dis foto come from, STR/AFP/Getty Wetin we call dis foto, Dis kain attack for Kizara village for June 2013 dey very common for Zamfara state Mr Shehu say goment don find way to solve di problem wey no allow dem fight di bandits as dem wan fight am. |
Akwaocha na ogbonge material wey don dey for many years for di igbo speaking pipo of Delta State. |
If dem go on this strike, di thousand of protesters hope say e go put pressure on top politicians and policy makers, make dem to take actions ontop climate issues. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di competition na for professional footballers wey dey based for Africa. |
Chairman INEC & Members of the Commission meets with the RECs in Abuja Agenda 1. |
Following dis directives from NERC, di whole 11 electricity distribution companies alias Discos inside Nigeria don begin dey alert dia customers say di new price for light go dey start from Tuesday 1 September. |
Di three unions say dem dey force to bring dis notice afta oga dem for BASL no gree cooperate wit di Nigerian Civil Aviation Authority (NCAA) and airport security agencies wey chook mouth for di mata. |
Just now UNHCR deh don register 21,291 refugees for de area and and about 80 percent na woman and pikin dem. |
Wia dis foto come from, Bandy Kiki/Facebook Before Kiki 'come out' as gay, she say she dey fear wetin go happen to her life, and her career as di number one writer for internet for di English parts of Cameroon. |
Worldwide, di UK don put in place about 40 of such "continuity" deals, wey cover some 70 kontries. |
i woulda cried and stayed my ass home.— Laura (@LAM1086) March 2, 2019 End of Twitter post, 2 Even as odas start to dey tok di tori about hoe dia own teachers don help dia pikin for schol. |
Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush |
The Trouble with Nigeria by Chinua Achebe Na 1983 dem publish The Trouble with Nigeria and di novel raise serious kweshon about leadership. |
Some of di mothers of di missing children wey follow BBC Pidgin tok say dem still dey feel di pain of dia lost children. |
Men sef no dey left out. |
I go still get breasts, dem go just be pure fat." |
Dis matter serious sotay di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) bring out statement to draw ear, warn people say make dem shine dia eyes on top di fake Coartem tablets. |
"E mean say wen Irrua reach point wey dem gatz to ventilate patients, na only ten dem go fit ventilate at a time.Our ventilators dey fail, we dey use anaesthetic machines to ventilate patients and e no suppose be like dat," na so im tok. |
Women's World Cup: Nigeria 0-1 France match win make pipo feel say Super Falcons deserve more |
Enta for BBC Pidgin Essay competition Asiyanbi tok say from there, im career just take-off like plane and till today im still dey use writing chop wella. |
rian woman wey born for plane and di doctor wey save her 18 January 2018 Wia dis foto come from, FATI MOALUSI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Mailonline talk say dem name di pickin Jake Nigerian banker Toyin Ogundipe, 41, don born on top plane wey dey fly from Paris to New York, and di news don go viral. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di 36-year-old rapper dey engaged to her fiancé, Kenneth Petty, wey she don call her Day One. |
Nigeria Airways pensioners say dem go 'sabotage' new airline if goment no pay dem Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians don dey debate upandan on top di mata as some pipo hail di mata as correct tin and odas dey yab goment say na airline dem go chop? |
Another thing we de for inside dis tori 1:28 Video, Sadio Mane dey say: 'abeg vote for me', Duration 1,2815th November 2017 1:04 Video, 'Na me you want as BBC African Footballer of di Year' - Naby Keita, Duration 1,0414th November 2017 1:01 Video, Pierre-Emerick Aubameyang dey say: 'abeg vote for me', Duration 1,0113th... |
Wetin we call dis foto, Dis pavement na from plastic and recycle material dem use build am In 2017, he build en own recycling machine from scrap metal, electrical wires and motors, 8 months after he start operations he dey collect den recycle almost 2000 kg plastic waste fromn en Ashaiman areas. |
Dis go make am three suspects wey police say dem don arrest concerning di serial killings for hotels for Port Harcourt for Southern Nigeria. |
Im accuse di DisCos say dem dey use estimated billing dey do magomago, and many pipo go dey hope say lawmakers pass di bill wey go make dat kain thing criminal offence. |
Katsina attacks make 600 women widows, turn 2000 children to orphans for Batsari |
Water and light cut off for 3days now. |
PDP and APC contest inside four local goment areas wey INEC bin cancel last weekend. |
Iran Foreign Minister Javad Zarif later issue statement for Twitter, say di attack na self-defence, im deny say dem dey find war. |
Wia dis foto come from, Twitter/@hawelti Wetin we call dis foto, Di 2 leaders sign di agreement for Eritrea where dem do tok-tok ontop di mata Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Why Ethiopia Prime Minister resign Nigeria: 3 young pipo wey wan follow Buhari drag for president Three things wey Ethiopia Prime Min... |
olice - Na Dino Melaye mata make senate invite IG - Police 14 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images/Dino Melaye Nigeria Police Force say na Senator Dino Melaye mata make senate invite di Inspector General Ibrahim idris, and no be because of killi-killi wey dey happen for different parts of di kontri. |
Lab work wey dem do well-well show say cell on top skin wey bi fibroblasts, dey change during di 24 hours of di day. |
Dem add for dis trending topic di risk wey dey hydroxychloroquine. |
Dem dey bad for di health? |
Wia dis foto come from, Haye Okoh Wetin we call dis foto, First Lady of Nigeria, Aisha Buhari Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Women fit change dis world inside one week?27th September 2017 Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list28th September 2017 Art award: How Youssou N'dour, El Anatsui p... |
E never tey wey America President Donald Trump yab Africa with im shithole talk. |
In 1980s, Kagame fight for di Yoweri Museveni army and become senior Ugandan army officer. |
E just finish to dey play di song Superstition wen e tell di crowd say im wan prevent "rumours" wey dey spread about im health. |
Nobody suppose question why God join us" |
Oga Maghalu say di national interest suppose guide all foreign relations and di goment need to 'squeeze' some ogbonge interest of South Africa inside Nigeria. |
Wia dis foto come from, Getty Images Her doctor bin tell di head teacher for her school so she go fit take break to do test for hospital, na so di news start to dey spread and dem start to yab am. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus symptoms: Ghana don record first cases of Covid-19 outbreak, patients enter Ghana one week before symptoms start dey show13th March 2020 Mikel Arteta: Arsenal manager test positive for coronavirus - See how e happun13th March 2020 Coronavirus: See di list of kontris w... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Since im release, Mantilla don dey yan about di horrors wey im see for El Helicoide Di BBC don try plenti times to reach di Venezuelan authorities to answer questions about di El Helicoide accuse but di goment neva respond. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 But some Ghanaians no dey happy as dem feel say na because di complain na from big person, na im make authorities no waste time to do something. |
FA Cup final Arsenal vs Chelsea: Arsenal beat Chelsea to win di FA Cup for di 14th time 1 August 2020 Wia dis foto come from, @Arsenal/twitter Arsenal don beat Chelsea to win di FA Cup for di 14th time wit 2 goals. |
In fact, INEC confam to BBC on Tuesday say dem get dia own security plan wit three stages inside am - and di first stage na for security pipo wey no carri weapons to tanda near everi polling station. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2-0 South Korea: Asisat Oshoala score as Super Falcons win dia first match for World cup12th June 2019 Women's World Cup: Nigeria 0-1 France match win make pipo feel say Super Falcons deserve more18th June 2019 France 2019 Women World Cup : Tins you suppose know about di ... |
Another thing we de for inside dis tori 0:53 Video, Fruit garden market traders for Port Harcourt say dem loss evritin for Thursday fire, Duration 0,5328th September 2018 Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness4th June 20... |
Na di oga for public health, Joshua Abubukar na im tell local tori people dis one. |
Can your husband rely on you?. |
Another thing we de for inside dis tori The Lion King 2019: Tins di Chiwetel Ejiofor remake feem fit teach your pikin23rd November 2018 Video, See di woman wey 'Lion King' ginger to do her own cartoon26th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour we... |
Another thing we de for inside dis tori US Embassy don suspend Dropbox visa renewal program afta five years Di US Embassy don suspend dia DHL Drop Box program and order say make anybodi wey want renew dia tourist visa to waka come dia office for interview.14th May 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years... |
US don draw Africa ear about borrow-borrow money from China |
Nnamdi Omoni add say investigation go also show weda di hotels dey give ground for di crimes to continue and if dem see some wey no put di security measures dem don tell dem to put in place, like install CCTV camera and oda security tips, by di deadline dem give dem wey go end in two weeks, den dem go sanction dem. |
Di thing raise her spirit and but she see di extent of di public support for her first court appearance. |
Rivers State Police Command don confam say Honest Diigbara AKA Boboski wey dem bin arrest earlier on Saturday 12 September 2020 don die. |
9 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kane and Salah eye dey chook for di golden boot dis season. |
"Dem break my gate wen dem come my house, I now hear di shout of my wife and gunshot, na dia I know say dem don kill my family. |
Another thing we de for inside dis tori #EndSARS: Lagos Police Commissioner don call meeting afta SARS anti-cultism unit 'kill' pesin1st April 2019 Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police2nd April 2019 #ENDSARS: Nigeria Police don arrest dia men wey dem suspect to be killers of Kolade Johnson4t... |
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Wetin dey vex people for Southern Cameroun31st August 2017 Cameroon: Explosion for protests while President Biya dey UNGA22nd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 ... |
Parboiled rice na wetin dem dey call converted rice. |
However, she comot to reveal say she dey grown relationship with Will Smith not open one. |
Rachid Benmessaoud, wey bi World Bank Country Director for Nigeria say: "wetin important pass now na to set up electronic national registry of poor families, wit ogbonge method to take target di pipo wey need am pass." |
That's why they want him out. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How you fit help anoda woman carry her belle E say dem dey advise surrogacy only wen e no dey possible for di woman to carry belle. |
Prime Minister Sheikh Hasina meet Nusrat family and promise say evri pesin wey get hand for di killing must face justice. |
One of di questions for di 'biggie' session na who you go ship with. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.