text stringlengths 21 14k |
|---|
For some time, di small country get tough laws wey dem dey use to control how many cars dey waka for dia roads. |
And even after that one, im sama win give Arsenal and enemies, Everton (wey Mane score both home and away and win both matches). |
Pure mince no count as processed, but bacon, sausages, hot dogs, salami, corned beef, pates and ham na processed meat. |
'Snake in di monkey' shadow for Nigeria N70m Nigeria position for last five years: Auwal say im no dey surprise because di way wey di kontri local, state and federal government dey take handle corruption mata, dey "frustrate" di work of di anti-corruption commission. |
and also arrange wen di pesin go pay you. |
Little pressure and their unchrist-like nature shines thru. |
Dem present dis dia research dem for di journal, BMJ Open. |
Dis days I fit spend many hours alone for my room for my computer and I no go dey tempted to masturbate. |
20 July 2020 Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic BBNaija 2020 contestant Laycon wey real name na Olamilekan Agbeleshe na 26-year-old singer and rapper from Lagos. |
But u are happy that the accuser beat Bobrisky. |
Another thing we de for inside dis tori Tanko Muhammad: Senate confam Chief Justice of Nigeria17th July 2019 Why Nigeria Senate president want make dem sack service chiefs1st July 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Some tori toke say police dey prevent news pipo to cover di election, wey make INEC to tweet say: Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Osun Election 2018: Senator Iyiola Omisore and im SDP go join bodi wit APC for Osun repeat elections26th September 2018 Video, Osun election result: Senator Adeleke say wetin happun for election dey like wetin happun for 12 June 199325th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Madam Chukwura wey follow act for short feem wey Yemi Alade dey inside, say action wey she see from di musician surprise her. |
For 2020, 2025 we go get young pikin dem wey don grow - wetin we go come do? |
"My mother understand wella say she she dey raise two black daughters," she write for her autobiography The Truths We Hold. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija Reunion: Tacha say she neva insult pesin for house plus wetin make am vex for Seyi - See di full gist here7th July 2020 Hushpuppi arrested in Dubai: Who be Mark Geragos wey pipo claim say di extradited Instagram celeb Ramoni Igbalode hire as im lawyer?6th July 2020 Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Oga of di commission, Abike Dabiri-Erewa tok for statement say, any bad tin wey Nigerians do bad for overseas dey affect dia fellow citizens wey dey do beta work for dia. |
Wia dis foto come from, NANTS Wetin we call dis foto, NANTS march go ECOWAS office and Ghana high commission for Abuja Ghana airport dey make Nigerians yimu dia goment Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year Di 'we no gree waka' cause serious hold up along Asokoro area for Abuja today as di protesters march through di streets of Yakubu Gowon way inside Asokoro. |
De stranger weh e entre Batibo, wan village for Northwest na kidnap for Divisional Officer, Marcel Namata Diteng. |
Im also do well for di 2017 Africa Cup of Nations, wey make am enter di Team of di Tournament, after im get hand for di four out of five goals wey Egypt score - two of di goals na im own - as di North Africans reach final, only for Cameroon to beat dem. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Vitamin C fit prevent coronavirus?7th April 2020 Video, Coronavirus: Cow piss fit cure Covid-19?22nd April 2020 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
'1st August 2018 2019 Election: Na PDP umbrella wey tear bring dis defection - Oshiomhole5th August 2018 Bauchi bye-election: Lawal-Yahaya Gumau wan go senate to make Buhari president for life11th August 2018 Video, Fela Durotoye: 'Those wey dey lead us now suppose don retire'7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Nigerians even launch #EndSars campaign to scata di squad. |
Another thing we de for inside dis tori FGM UK: Female Genital Mutilation dey more na for northern Cameroon - Woman activist23rd November 2018 Female Genital Mutilation: Wia e dey happun and why?6th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBC contact commissioner of health for Sokoto State Dr Ali Inname and permanent Secretary Almustapha Usman over di issue but none of dem pick call or reply text message. |
Wetin you go see for Headies 2019 Why Naira Marley no dey 2019 Headies nominee list Dumebi bobo don drop 'anoda banger' Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 No Chemistry Dis year edition happun for Lagos, Nigeria with Reminisce and Nancy Isime as di hosts of di event. |
Lagos markets go reopen, burials go fit hold - See di new rules pipo must obey from 4 May But if di employer must reduce salary or not pay at all, e must follow due process, like give notice period. |
Dem get interesting names like, 'Long journey, 'stone, and 'commando'. |
Dave Mussard: Why di Seychelles goalie dey scata social media 10 September 2018 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Tori be say di Seychelles goalkeeper na pastry chef. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram disqualified or not ur still my winner @ericanlewedim 2 million cash money waiting for u @chidi.mike_cars @lifestylecmc @brandcmcsalesman I love all u Guys that support @temple.44 @officialescobasmith @sir_justine @theonlychigul @urielmusicstar @donclyn @charlie_champagne777 @thepepperroom_ @quincynippon @@@@@@ All u guys too much love @realbas7 A post shared by CMC (@chidi.mike_cars) on Sep 6, 2020 at 12:19pm PDT End of Instagram post, 1 Big Brother bin disqualify Erica afta she collect her third strike for her behaviour towards her fellow housemate Laycon and her Deputy Head of House House, Prince on Saturday night. |
Im talk say Nigeria don qualify to compete for nine of di twenty games for di Commonwealth games. |
Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police. |
Im bin wan make point to show say wetin di kontri dey pay to subsidize fuel no make sense, wen moto no even plenti for ground. |
Just send 0.1-2.0 BTC to the address below and we will send back to you 1-20 BTC. |
And dat even wen dem beat am, my husband fall for ground, di DPO of di Nyanya police station, come di say e dey pretend and dat make dem give am needle make e chook am. |
He describe am as tree house wey show people wey come together around music and art. |
Dem bin suggest say na Nigeria former minister buy di big apartment and di apartment na payment for di diplomatic passport. |
Prince Miteb na di son of former Saudi ruler wey don die, King Abdullah, and e no too tey wen people believe say na im go be di next king after di current king. |
Next general election for Ghana go happen December 2020, so far about 15.7 million people dey de voters register top out of de country en 28 million population. |
Meanwhile Boko Haram still dey real to di pipo of Chibok. |
Another thing we de for inside dis tori 2:39 Video, Ankara Art: “I dey use my work dey stay positive” - Marcellina Akpojotor, Duration 2,3921st April 2020 2:50 Video, “Nobody dey use Amala or Eba do Artwork” - Haneefah Adam, Duration 2,5025th May 2020 5:29 Video, Meet Ghanaian mind reader Ahokagya, who know exactly what dey inside your mind, Duration 5,2926th May 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Kunle Falayi BBC News, Lagos 21 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images ExecuJet, di join body of private jet operators for Nigeria say booking for international flights don increase for dem for di last two weeks as di world dey battle di coronavirus pandemic. |
Another thing we de for inside dis tori Carabao Cup: Alex Iwobi score im first goal for Everton Di Super Eagles midfielder first goal help Everton progress to di third round of di Carabao Cup.29th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Wia dis foto come from, AFP Democratic Republic of Congo Same-sex sexual activity dey legal for di kontri. |
Ogbonge musician Davido also shock pipo early dis year wen e come out to say im fiancée catch coronavirus. |
Wia dis foto come from, Mathew Borths/Nancy Stevens "Based on im big teeth, Simbakubwa bin be hyper-special flesh eater wey bin big wella pass lion as we know am today and e fit even big pass polar bear," na so AFP tori pipo tok say sabi pesin Mathew Borths bin tell dem. |
Result of di test wey dem do ontop di 26 Nigeria girls wey dem pick dia dead body from inside Mediterranean water don show say water nai carry most of dem go. |
"Wit tori wey dey ground now, wetin di investigation suppose find out na wen di suspect die? |
Di ANC get 58% of di vote, ahead of di Democratic Alliance (DA) wey get 21%. |
Heavy rain bin fall well-well for Lagos and dis cause serious flooding wey come make some pesin dey feel say na di rain plus flood contribute to di building collapse. |
Afta Mr Bezos and im wife announce for January say dem wan go dia seperate ways, one US tabloid magazine publish informate wey include private messages, of extramarital affair wit Ms Sánchez. |
Martin Amidu: 'Killer nkuto' go be special prosecutor Trump 'shithole' talk: US Embassy for Ghana dey beg Di only matter be say di day for in vetting which dey fall on weekday no good give some people as dem wish say in vetting go happen Saturday. |
Donald Trump impeachment charges no fly for US Senate but wetin Mitt Romney do surprise am 6 February 2020 Wia dis foto come from, AFP America Presido Donald Trump fit don dey free sake of di trial for di US Senate don free am of any charges wey fit make dem to impeach am. |
"I no tink say e go take long for Harry Kane to claim my England record and e go be proud moment for me," im add. |
"Dis na di best day of my life", Minie Mouse talk. |
Equiano do many things for lifetime - slave, seaman, steward, acting captain, merchant, writer. |
Di president pay tribute to oga Cain on Thursday for di White House, e say: "im be very special pesin... and unfortunately im die from one thing China virus." |
How Kenya get first lawmaker from Somalia 15 August 2017 Wetin we call dis foto, Sofia Abdi Noor don dey do NGO work for more than 20 years Kenya general election still dey get small tension for Presidential level but some people don dey make history; Sophia Abdi Noor don become the first Somali woman from North Eastern Province when win election to serve inside Kenya parliament. |
pic.twitter.com/8VbZwfrEpx— Dr. Joe Abah (@DrJoeAbah) May 4, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Make una tell @yomishogunle to unblock us, he might need our TL to be up to date with what’s going on in the city. |
E talk say na because of wetin e see when e bin dey prison na im make dem talk dat one. |
Another thing we de for inside dis tori Liverpool vs Barcelona: Anfield don comot 'G.O.A.T' for Messi hand8th May 2019 Liverpool v Barcelona: Champions League comebacks wey fit give di Reds hope7th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
''No be say we dey cari blame give pipo for southern Cameroonians for di crime wey don increase for Cross River state, but di movement of weapons and fighters inside di state get hand for why crime don increase.'' |
'Na different kain pipo dey use am' For Kano north of Nigeria, drug police NDLEA dey everly raid, seize and scatter codeine syrup wey dem dey sell for street. |
Africa summit: Why Oby Ezekwesili say African leaders lazy - China - Africa summit: Why Oby Ezekwesili say African leaders lazy 3 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ezekwesili bi one of di big pipo wey chook mouth for di #BringBackOurGirls mata for social media Former World Bank Vice-President Oby Ezekwesili carri enta social media on Monday to draw ear give Africa kontri wey dey take money from China because dem no need am. |
Opposition leader Morgan Tsvangirai bin talk say e dey "in di interests of di people" for Mugabe to "resign... |
NDDC explain why dem share N1.5 billion Covid-19 relief among staff - See breakdown of how di money wakaNDDC Probe: "Make Buhari also chook eye for Oronsaye Report" - Semenitari 'Our student don catch Covid-19' Two of di students wey tok to BBC Pidgin say one of di scholars catch coronavirus sake of say im dey do odd job just too. |
"Na wetin happun be dat, no be excuse. |
Manaouda afta number four case say make passengers for Air France and Brussels Airline weh deh enta kontri for number 7 and 14 days for March call emergency numbers also put dem selves for quarantine. |
Another thing we de for inside dis tori INEC: Dino Melaye recall don fail29th April 2018 INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade13th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain8th February 2020 Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di license go also allow Huawei maintain di existing network equipment and security updates. |
Na President Buhari Special Assistant ontop social media mata, Lauretta Onochie na im open mouth deny am. |
Dem dey try save cost, but dis wan fit come back bite dem for back." |
"Me i dey sleep na im I hear shout dat was around 4.00am na as I wake up comot from room I see say dem don already gbab di man, my friend dey di room wey e first go knock say make dem give am key, na as dem see am dem run." |
E dey make my liver cut. |
Another thing we de for inside dis tori British pipo no dey too 'knack' again like before8th May 2019 Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex6th July 2018 Mia Khalifa shock pipo as she say she make only $12,000 from acting blue feems13th August 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
The West #Africa nation’s return was marked by a flag-raising ceremony attended by #Commonwealth High Commissioners and @PScotlandCSG. |
We bi professional soldiers and di incident wey happen di other day for Umuahia, e just be say our soldiers dey do show of force, wey dey normal." |
Shola say she feel say di whole tin na arrangee to help some pipo to make more money and di truth be say di quality of our local rice no reach di imported one. |
Higher King say "wen dem come I tell dem say I disagree with di bill wey dem bring because di last bill dem bring na six thousand, sometin wey I pay." |
She collect di award on top di work wey she and her organization Mirabel Centre dey do to help rape victims for Nigeria, mostly for Lagos State wey di centre dey. |
Queen Toke Makinwa: *Objectifies herself by posting semi nude photos* Twitter Feminists: Yass! |
Dia tori dey sad because e full with dreams wey turn nightmare on top no education and achievement wey make sense. |
Another thing we de for inside dis tori Benue killings: We no know who kill pipo for Gwer-West - Army5th March 2019 Nigeria flood 2018: More than 100 pipo don die and di number fit increase17th September 2018 Nigeria floods: Di mata fit cause food scarcity and more pipo fit die3rd October 2018 Illegal gun factory wey dey produce AK-47 for Benue don dey on for 20 years - Military3rd April 2019 Miyetti Allah: Why di herdsmen warn Senate Presido Saraki to resign22nd August 2018 Benue killings: One year afta suspected herdsmen kill 73 pipo goment say tins don change for di state11th January 2019 Four Catholic priests kidnapped in Nigeria don regain dia freedom10th November 2018 Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Woman kill hersef, husband and dia three pikin for Benue State3rd November 2018 Nigeria flood 2018: Wetin you suppose sabi as goment don declare national disaster for Kogi, Delta, Anambra and Niger states18th September 2018 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future'26th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?29 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British Although im fate and di last years of im life no clear, Yasuke continue to dey live on for di mind of many Japanese wey grow up with di award-winning children tori book Kuro-suke (kuro wey mean "black" for Japanese) wey Kurusu Yoshio write. |
Wetin we call dis foto, Di Guardian put foto of Meghan Markle and her mama for dia front page, come add poem from Carol Ann Duffy. |
Temi wey be di pikin of billionaire Femi Otedola arrange for mini plane and kite to fly pass Miami south beach wen two of dem dey there, with di words; "Happy Birthday Eazi! |
Di way e dey reduce - especially for di south - fit mean say pipo no too get believe for di political powers wey dey and wetin dem fit do for di common man. |
Plenti social media celebrities collect ogbonge awards on top di kain work dem dey do for social sites wey include Facebook, Twitter, Instagram and Snapchat. |
"Why we decide to act now be say, before we call dia leaders tell dem to dey censor wetin dia singers dey release to public but we come observe say dat one dey cause wahala between dem, na why we need to step in." |
For May 2009, di Ondo State, Olusegun Mimiko appoint am as number one law officer of di state, as di Hon. |
Also, di general manager, public affairs Federal Airport Authority of Nigeria, Henrietta Yakubu confam say no date yet for di opening of di international airport. |
"Now we dey hear say as June end so, dem don disengage di batch A and by July ending dem go disengage Batch B, e dey put fear for our mind and e worry us all round, wia we wan go find work for dis period?" |
Another thing we de for inside dis tori North Korea don fire second missile wey fly pass Japan15th September 2017 North Korea nuclear crisis: Kim Jong-un way na 'begging for war'5th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di pensioner gree say im go free im pension if im change im date of birth. |
Di club chairman Yong Jacques tell BBC Sport say "Dem love coach Ndoumbe Bosso for Bamenda and we no tink say anybody go wan harm am." |
Sabi pipo say di February 16 presidential election for Nigeria na between Atiku Abubakar and di incumbent president Muhammadu Buhari Another thing we de for inside dis tori Buhari 2019 Next Level vs TheAtikuPlan vs ObyPolicy, di koko of di mata20th November 2018 Atiku: Nigerians dey react to di former vice-presido plan to make Nigeria work again19th November 2018 Nigeria 2019 election: How much politicians fit spend for campaigns19th November 2018 Nigeria 2019 election: Waec, school certificate, oda qualification of candidates wey wan be presido26th October 2018 Nigeria 2019 elections: I go make my friends rich as far as corruption no enta - Atiku17th January 2019 #NextLevel vs #TheAtikuPlan which one make brain pass?19th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Cameroon: Security dey find 'terrorist' house to house for Anglophone area |
Oga Idris dey retire now onto say im don clock 60 years of age. |
Nice announce for statement say dem and Lamine Diaby-Fadiga don "part ways on Tuesday." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.