text stringlengths 21 14k |
|---|
Mr Masari talk say im dey always warn people on top im bugs before im carry dem come outside. |
Primetime Emmy Awards nominations: See di 2020 full list of nominees here |
But even if dis test go well, e fit still take like 18 months for any vaccine to fit reach public. |
Santos tok say when she be student , regular meditation make am feel better. |
Di question na weda dem dey waste dia moni if some of di followers no dey real. |
ju Alatise - I be like fly wey fire dey draw - Peju Alatise Dem no support media player for your device I be like fly wey fire dey draw - Peju Alatise 9 May 2018 ‘Art dey do like society and society too dey copy art, so wit di way tins dey go for Nigeria, di tin dey turn belle. |
Ghana goment employ 350,000 youth for public sector in two years |
Na for three years na im dis mata drag and as di judge dey give di summary of di case, e say di testimony wey all di witnesses give for di mata show say madam Maryam no dey innocent as she dey claim, as di witnesses say she bin dey threaten her husband, plus cari knife say she go cut im penis. |
On Monday, Police also confam di death of DCP Usman Umar for di Monday clash between Shiite Muslims and Police, according to statement wey di police release, Umar na di Deputy Commissioner of Police in charge of operations, for di FCT Command and im bin dey for di protest. |
As at di time of dis report, dem neva still respond weda or not di Guvnor go participate for di debate. |
Another thing we de for inside dis tori Brazil police arrest parrot wey dey give drug dealers signal26th April 2019 Dem see black bird inside Singapore Airlines plane wey nobody know wia e come from14th January 2019 Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Barcelona vs Manchester United.#ucl pic.twitter.com/RlNspwm4Wq— Tumi Mosito (@Lord_Tumi) March 15, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 We beat PSG for nothing #ManUtd “Barcelona vs Manchester United”. |
Aeroplane fit move but na afta e don get green light from di correct authorities. |
Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria |
Another thing we de for inside dis tori Offa robbery: Nigeria Police say Bukola Saraki and Kwara State Govnor get hand for incident wey kill 33 pipo3rd June 2018 Video, Offa robbery: Five million naira reward for any pesin wey sabi di robbers7th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So wetin we want di court to do na to interpret di constitutional provisions and di provisions for di electoral act including Section 87(1) and tell us weda political party wey no conduct primaries dey qualified, get right to participate for general elections." |
Im add say Muslims must work to be di mirror through which oda pipo go see di good tins about Islam wey be religion of peace and also reject all those ideas wey dey give di religion bad name. |
Even though we still dey try to see how we fit reachbout to di police hierarchy to see how dem for allow us continue with dis movement because na for di good of evribodi." |
Our officials don stop parole for di area, and dem dey wrie evritin put inside book. |
"Asa dey come to safe us" Tiwa Savage don comot Mavin records Di way wey pipo dey look dis video shaa Na wit double eye oh! |
Team-mate Oshoala tok say: "You no fit beat my country 8-0 and come back and do it again. |
It was in Timbuktu that they organised most of the horror we experience today.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 3/ Some of the girls were lucky to have escaped on their way to Timbuktu that night, because there were fewer fighters to hold more than 200 girls. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Everybodi wey wan participate must tie cloth to cover private part Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di event dey attract thousands wey just come to watch di men find di Shingi Aside from luck wey shingi dey bring, na also fertility festival wey dem believe same go make farmers see good harvest for di rest of di year. |
Di concert go take place for New York City Madison Square Garden for November. |
Wen Ochanya family rush her go Benue Teaching hospital, dem confam say she get Vesico Vagina Fistula (VVF) and problem wit how to urinate as a result of wetin she pass through. |
Dem don find Thailand boys wey trap inside cave for nine days Four boys and di coach still de four inside di cave. |
It’s crazy — Mister Dalo (@MisterDalo) September 4, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Dr Dre should offer her $500 per month. |
Real Madrid v Barcelona: How fans dey prepare for social media |
Wen im die for 2010 afta im go receive treatment for chest pain for Saudi Arabia, im deputy, Goodluck Ebele Jonathan later become president. |
Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale don put leg inside trouser with Wizkid fans16th November 2017 Di Falz Experience: Wetin pickin find go dia?21st December 2017 #OLIC4: Wetin people dey talk on top Olamide concert?18th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you20 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
wetin we no get na things wey we go put for shelf - finish." |
Another thing we de for inside dis tori Five cities wey no safe for women16th October 2017 DR Congo: Life sentence for rapists dey sweet UN belle17th December 2017 Video, NoMore app: Di new way wey student go fit report rape mata31st October 2018 Nobel Peace Prize winner for 2018 na African doctor, rape activist5th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis word dey come from Ekiti state governor, Ayodele Fayose, wey talk on 21 February say country people get right to know wetin really dey happen. |
As pikin to late Emir Shehu Idris e get some wey say di best thing na for am to succeed im father just as Aminu Ado Bayero of Kano dey on top im father throne as Kano Emir at di moment. |
According to am, di soldier and innocent woman dem don dey di Army Medical Inspection Room dey collect treatment. |
E go to show how deep im don sink in daylight hallucination and thoughtlessness." |
Dapchi Girls: Federal government don send ministers go Yobe State 25 February 2018 Wetin we call dis foto, Dis go be di second time wey Lai Mohammed go enter Yobe on top di missing school girls Nigeria Minister of Information, Lai Mohammed, and di Minister of Interior, Abdulrahman Dambazau, don land for Damaturu, di Yobe State capital. |
Na dat time her papa dey prison for Robben Island and she suffer many years of harassment and intimidation by di apartheid regime, she, her sister Zenani, and her mother Winnie, BBC' Vumani Mkhize tok. |
It was a break for me bcz it is no longer negotiations, but mere transaction. |
9 January 2018 New Informate 10 January 2018 Wia dis foto come from, @hm Wetin we call dis foto, H&M don write apology tell people sorry on top dis advert for dia new cloth dem make. |
Skip YouTube post, 3 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 3 8.GuiltyBeatz, Mr Eazi, Patapaa & Pappy Kojo - Akwaaba Dis one na from Ghanaian producer GuiltyBeatz. |
Another thing we de for inside dis tori R. Kelly dey face fresh accuse on top bad sexual behaviour17th April 2018 Why di fight between R Kelly and im broda don enta phase two14th September 2018 R Kelly dey face fresh court case unto claim im infect woman wit STD22nd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
End of Facebook post, 4 Another thing we de for inside dis tori Ghana TV licence fee palava don make Director go on leave16th January 2018 Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister8th April 2018 We go ban shisha by mid-year - Ghana Health Service12th March 2018 Ghana court remand nurse wey rape patient for Damongo hospital9th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Five countries wey learning hard for girls Bayelsa: Parents, send your pickin go school, or you go enter prison Bukky say she go send her pikin go holiday class becos e dey good for dem to learn new things and exercise dia mind. |
Dis one mean say, even if di parent get di disease for inside blood, di pickin wey im go born no go get am. |
GIS say de Saudi Arabia deportees say dem overwork, dem withhold dema salaries wey dem suffer maltreatment from dema bosses. |
How pickin lock im mama iPhone for 47 years You no go fit buy iPhone 7 wey get 256GB Apple neva tok how much di phone go cost but tori be say e fit dey around di same price with di iPhone SE wey be £349 (166,850 Naira). |
Na for January this year Coutinho sign deal for five years at Anfield wey no include release clause. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori US fake University: India para for America goment setup to catch students for immigration fraud3rd February 2019 Nigeria Elections 2019: ‘E dey pain say we fit vote wrong party on election day’8th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
If dem rili enta di culture for di movie e go for make pipo wan come to see wetin dey happen. |
Another thing we de for inside dis tori Sir Alex Ferguson: Former Manchester United Oga don do emergency surgery6th May 2018 How Manchester City win di Premier League15th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Wia dis foto come from, AFP/GETTY Nigerian banks? |
Also negative stress like economic problem, marriage palava plus oda fit make pesin kill im sef. |
Keyamo tell BBC Pidgin say di presido get im own pattern wey e dey use make im point wen e dey tok. |
Eugene Nwauzi, di Chairmo of Nigerian Hotel Association for Rivers State tell BBC Pidgin say one taskforce of security agents and members of di association wey dem go soon launch go monitor di punishment of hotels wey no dey obey and such hotels dem go close am down. |
Afta dat, di goment blacklist Huawei and dem ban any US company from doing business with di Chinese company without permission from di American goment. |
From CAF medical Committee report, and discussion wit local organising committee, deh no wan take unnecessary risk as coronavirus di spread fast and WHO don even describe am as epidemic. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina26th June 2018 Nigerian fans dey yab Argentina for social media as dem comot for World Cup1st July 2018 Pogba brother: German club reject Mathias to play for dem sake of e too fat15th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
United Nations just talk say dem need like $1.7 billion to help 6 million people (wey be like half of di population) to arrange dia body deal wit all di fight-fight, hunger and economic palava for di country. |
Wia dis foto come from, NOIPoll "Di aim of dis poll na to bring to light di public view about police brutality. |
Wen di speech finish and di president and im convoy go back dia house, na im we hear huge bang. |
Di APC party carri extra 19,338 votes win PDP candidate Olusola Eleka wey get 178,121 votes. |
Dis na battle and we go win di war " Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 On Friday, Justice Hussein Baba-Yusuf for Abuja high court pass judgement based on di party constitution wey say di chairman and di presidential flag bearer no fit come from di same zone. |
'X' na 'unexpected' - nobody know wetin e be or wen e fit happen. |
South Sudan don record 282 cases of coronavirus while four pipo na im don die, according to one tally wey di World Health Organization do. |
Im add say di governors wan pay di moni but each state go look at di moni wey dey come inside and how many civil servants dey dia payroll. |
Di IPSF talk say pole dancing get technical matta for inside, and say e be like other Olympic standard sports like gymnastics, diving and ice skating. |
Two pipo bin die and a number of odas seriously wound - di worst na di goalkeeper, Obilale. |
Swiss Federal delegate di share experience with Cameroon |
Skip Twitter post, 1 Everyday, society tries to tell me that i dont exist, becos it believes in only two genders. |
Ghana social workers fake baby en death for profit |
A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Nov 16, 2017 at 3:53am PST End of Instagram post, 3 Na dis November, na im Davido decide say im wan sign new act join im team. |
Another thing we de for inside dis tori Australian Open 2019: Serena Williams and di oda mothers wey play for di tournament15th January 2019 Serena Williams: I almost die when I wan born my pickin21st February 2018 Hopman Cup: Serena Williiams lose to Roger Federer for inside history making game1st January 2019 US Open final: Serena and Osaka go play di most expensive match for history8th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Togo: Why people no want Faure Gnassingbé7th September 2017 Togo Protest: Wetin we know8th September 2017 Togo don jail 15 opposition supporters30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Video, Coronavirus Tips: To dey rub shea butter on ur hands evriday fit prevent Covid-19?2nd April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 Benue killings: 'Na shame say President Buhari no mourn' - Odinkalu12th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you32 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Tanzeela Qambrani: Di first African woman to win Pakistan assembly election |
Oga Falana add say, for all di days dem put dem for prison illegally, we go also go court ontop am too to ask goment for sorry, no vex money. |
For dia statement, di Army assure di general public say dia "investigation go dey quick and fair as e go follow military laws. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus: Di Nigerian engineers wey dey fix ventilators for free9th April 2020 Jos crisis: Pipo fit don die for fresh fight fight27th May 2019 Dongban-Mensem: Wetin you need to know about di President of Nigeria Court of Appeal5th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
"We bi de only community weh deh quarantine since number 23rd day for January 2020 weh China declare say de province get for enta quarantine", kontri pipo for China tok. |
But na for di section of giving helep to strangers wey Africa shine well well. |
Skip Instagram post, 1 Fair and square since ya like to discredit everything!! |
Ebola patients die afta family cari dem go church for DR Congo |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis Offa attack dey happen for di same week around 24 pipo don die unto suspected herdsmen attack for Benue State. |
Premier League table: Manchester United fans dey vex afta Burnley take dem shine |
De group weh e bin win prize for clean dia town di also clean markets, and gutters, di advice pipo for fight plastic bottle pollution. |
pic.twitter.com/V7ThhDx0Bv— Ndi Kato (@YarKafanchan) November 23, 2018 End of Twitter post, 1 More dan ten years now, Boko Haram and Nigeria military dey fight for di of north east of di kontri. |
Lawyer to EFCC, Mohammed Abbas, tok for court say "Di trend for di account be say di account dey always witness huge inflow from Lagos State goment for di above scheduled accounts wey Adesanya dey manage. |
According to di section 11 (3) of di Nigeria Constitution, di National Assembly fit make laws for State Assembly if di kontri dey for war. |
ritish Vogue new oga wan protect young models 8 November 2017 Wia dis foto come from, Chris J Ratcliffe Wetin we call dis foto, Edward Enninful talk say im wan make magazine wey everybodi go fit feel among British Vogue new Editor, Edward Enninful don talk say im wan protect young models for im tenure as some of dem no get person wey go guide dem. |
Tori people, Channels Television, say di attackers fit be herdsmen and na early morning on Sunday dem do di attack. |
CRM party secretary, Barrister Ndong Christopher tell say Maurice Kamto dey Douala Judicial police afta pipo bin di wanda wusai deh take e go. |
Free to use and sell Marijuana(igbo)- Sowore bin argue say many kontris in di world don realise di benefit wey igbo get both for melecine and export as e fit bring moni. |
She be di most amazing girl wit kind soul and serious passion and work ethic." |
#Arsenal pic.twitter.com/mSy1EEGkW2— BenchPlayer (@MO10_Arsenal) April 18, 2019 End of Twitter post, 6 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lacazette score di only goal for di match Di only negative tin for di match for Arsenal na Aaron Ramsey wey get injury and tori be say im fit no play again dis season for dem. |
Wetin we call dis foto, Between June 2016 and June 2017, Ryan channel get almost eight billion views (Image: YouTube/Ryan ToysReview) Buy why people dey trip for dis pickin and im toys? |
As e be so, If pesin get case wit APC, im need to go headquarters wey dey for Lagos. |
'Boko Haram kill my soldier pikin' |
Meanwhile Rivers State Goment say dem go chook eye to find out wetin make di building wey dey under construction to collapse. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.