text stringlengths 21 14k |
|---|
Up to one million earthquake dey happen every year but for Mexico, na serious matter. |
The Flag na symbol from the American Civil War, for time wey slavery dey happen well-well for US.15th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Foreign Affairs Minister Shirley Ayorkor Botchway reveal as she dey answer questions for Parliament on Wednesday. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria?31st July 2018 Video, Ahmed Buhari wan contest for Nigeria 2019 election26th March 2018 Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' - Duke20th June 2018 2019 Election: Why Eunice Atuejide say 'I no be feminist, na by force? |
For statement, Caf say conditions of game and safety bin no dey for di second leg for Tunisia and make am clear say Esperance players must return dia winners' medals as well as di trophy. |
Tourism Minister Najib Balala say dem no think "am well-well," and di move go affect di economy. |
Plenti parents don loose dia pikin to outside friends and foes sake of say dem too dey use too much power to handle dia bad behavior. |
"We don tell di US to share full details and regular updates on di students... to release dem from detention sharpaly and make dem deport dem by force if dem no wan come back" MEA tok join. |
"We dey plan to dispose di bodies through funeral home," na so Dr Brown tok. |
Samson Siasia score di first goal for di Eagles before Claudio Caniggia score two goals to give Albiceleste victory for di match wey finish 2-1. |
There is no second thought am having about this .....we really do not need affirmations from the WHO,we are doing this as Africans.....#MadagascarCure https://t.co/43vRXDtoyO— Glam_byBerna (@AmugeBernadett3) May 11, 2020 End of Twitter post, 3 Another Kenya man, Kyalo Wa Makindi, tok say di drug na life saver and encourage make pipo endorse am. |
Buhari add say im go hold town hall meeting with dem to tok wetin dem dey face and how goment fit protect dia lives and property. |
Lassa fever don kill 41 pipo for Nigeria dis year |
E dey give dem small plots of land for where dem go fit plant food crops like corn and beans. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori 2018 World Cup: You fit no need visa to enta Russia till end of 2018 Tori be say President Putin declare say football fans wey cari Fan ID go fit dey enta dey comot Russia till end of 2018.16th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori OAU VC suspends 'sex for marks' Professor but never sack am Di university talk say dem go finish dia investigation first before dem go consider weda to sack di lecturer or not.19th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Erivo bin win Grammy for 2017 for di best musical theatre album category. |
Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Nigeria: Teacher don win UN award on top Boko Haram18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na di breast milk bank go make sure say di milk no get disease inside am, and dem go treat am well-well, come carry am put for inside freezer. |
"No be say na because Kano pipo dey enjoy, whatever di oda parts of Nigeria dey face, Kano dey face am too, di problem na issue of planning wey di organisers no do." |
True true say di chest pain fit dey severe, but for some pipo na small pain wey resemble wen pesin food no gree digest. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Coronavirus: How COVID-19 fit be agent of peace for Cameroon28th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Some dey reduce di number of pipo for class, UK dey only let year 10 and 12 come back as dem get exams soon, one Chinese school for Hangzhou dey give pikin cap so dem go maintain social distancing. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria border closure: How ban on petrol supply dey affect pipo wey dey live near border9th November 2019 Video, Seme Border Closure: Nigerians dey lament high price of food items5th September 2019 We 'close' Seme border to fight smuggling - Buhari28th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, As di number of prisoners bin dey rise for El Helicoide, dem convert offices, toilets and even staircases to cells Accra Mall ceiling collapse for shoppers head Torture na normal level One former prisoner, Carlos tell BBC wetin im suffer for El Helicoide. |
Jarrid Wilson, pastor and mental health advocate don kill imself |
Di 33-year-old record almost dey perfect, im only defeat na against Jose Caceres for 2013. |
Wia dis foto come from, Facebook/Abdulrasheed Maina Wetin we call dis foto, Government bin first employ Abdulrasheed Maina to help comot corruption for inside pension mata for Nigeria Oyo-Ita say she talk am because she dey concern say if dem employ Maina, e fit affect di way government dey fight corruption. |
One person from di school say none of dia students die but some injure. |
#FIRE #lagosonfire— L. E. O (@pixelatedview_) December 19, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Breaking News: Pipe Line Explosion at Abule Egba Awori Due to scooping of Premium Motor Spirit PMS LASEMA, LASEPA, FIRE SERVICE ALERT. |
Last year during di 'See Gobee' edition of big brother Naija, serious debate go on for different online platform about who be di person wey dey behind di microphone. |
Ulcer wey be injury for belle get different levels and types. |
Dat cloth or drink or dat hangout no reach make you dey drink garri for di next month. |
But some Arsenal fans for di last two years don dey pray make di coach comot sake of dia poor league performances. |
Another thing we de for inside dis tori Super Eagles World Cup 2018: You fit name all di players wey don score goal for Nigeria?12th June 2018 Morocco go replace Kenya as host for CHAN 201815th October 2017 FIFA World Cup: Morocco wan use 16 Billion dollars host 2026 tournament18th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Indigenous women laik mbororo women dem for Cameroon still dey for back, deh no di hold any political position. |
Dis na part of wetin di statement read. |
The film studio say while Mr Cruise dey recover, other parts of the production go continue. |
Northern Regional Minister, Salifu Saeed reveal say de 21 year old girl escape from de facility at dawn when everyone dey sleep, she lef all her belongings including en phone wey she escape. |
@NGSuperEagles final 23 man list #SoarSuperEagles #Team9jaStrong pic.twitter.com/eaeEKLZ6vt— The NFF (@thenff) June 3, 2018 End of Twitter post, 1 Super Eagles jersey for 41k? |
Catch the action LIVE & in glorious HD at 7:15pm on SS3 #SSFootball #DStvFootball #NFSonDStv #FrontRowFootball pic.twitter.com/EaShMGfnVB— DStv Nigeria (@DStvNg) August 4, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Madrid giants go head to head in the #UefaSuperCup curtain raiser. |
"We neva see dis kain kidnap for Bamenda before," Tataw tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 How African Leaders dey react to Pierre Nkurunziza death South Africa President, Cyril Ramaphosa Di President of South Africa and Chairperson of African Union, Cyril Ramaphosa don tok say im no dey happy about di untimely death of Burundi president. |
John Nkengasong wey dey Africa Centres for Disease Control say "di collapse of global co-operation and failure of international solidarity don push Africa commot from di diagnostics market". |
He die on di 21 of July and wetin cause im death neva dey clear. |
If you wan know weda she fit cook, Davido dey always cry for her food whenever im trave lgo obodo oyinbo, so now you sabi. |
Court say make NBC and AIT/Raypower match break Why we suspend AIT, Raypower - NBC But Federal High Court for Abuja on Friday cancel di suspension as e give order make di NBC and Daar Communication maintain status quo. |
According to BBC, the reporter recorded the politician who was in a corner, dispensing N1000 each to voters, after they vote. |
"If to say somebody touch di door, we for see am and somebody inside di flight for tell am not to do like dat or we for point out di person wey touch di door for police to arrest am." |
Di Belgian coach don coach for Algeria club USM Alger and e carry dem enter semi finals of di African Champions League. |
Another thing we de for inside dis tori Liberia: President George Weah don give im kontri highest award to Arsène Wenger21st August 2018 Liberia: No $3.9M budget for Senate Election19th March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
How did we get here were human life no longer has any value? |
This was a meeting to get information on an opponent, totally legal and done all the time in politics - and it went nowhere. |
Almaty airport say 93 passengers and five crew dey on board. |
Tori be say police detain People's Democratic Party candidate for Osun state 2018 govnorship election, Ademola Adeleke after dem invite am for Force Headquarters Abuja. |
Heavy rain for Japan don pursue 800,000 pipo comot from house 3 July 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Rain don dey fall for southern island of Kyushu since late June Authorities don tell pipo wey dey live for Kagoshima city, Kirishima and Aira, inside Kagoshima prefecture for Kyushu island, to sharperly comot di area for safety. |
pic.twitter.com/xn43R3y5LH— Water Resources Nigeria (@FMWR_NGR) September 14, 2020 End of Twitter post, 1 Wetin we don learn about fake news for Africa Five serious fake news wey shake Africa inside one year Wia dis foto come from, Nigeria Ministry of Water Resources According to Nze, di Nigeria Hydrological Services Agency dey work togeda wit di pipo wey dey operate dams for di kontri and dem neva report anytin like dat. |
Zlatan enta twitter to welcome di new king of di West with dis tweet. |
Skip Twitter post, 1 -- Trending video that allegedly triggered Pastor David Ibiyeomie into raining curses on - Daddy Freeze - for his personal attack on - Bishop Oyedepo . |
World-War III: All you need to know about India-China border clash wey make pipo shout 17 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, India and China get long history of border quarrel World war III dey trend for social media as one military gbege between India and China over dia border for di Himalayas don turn into ogbonge fight wey don kill pipo. |
President Buhari say im get strong believe say dis new scheme go make bring "new tax money for di Federal Government, and also money to take put inside di Nigeria Infrastructure Fund for Switzerland." |
Outside China, dem don record two deaths and 447 cases for 24 kontries, according to Mike Ryan, head of WHO health emergencies programme. |
Coronavirus cases: How Cameroon 'scale up' 10,100 recovery |
Buhari on Thursday say to help Nigerians with di current high cost of poultry production, he don approve di release of 30,000 tons of maize from di national reserves to animal feed producers. |
Davide Iovinella no wan play football again, na blue film im wan act |
Many woman can attest to it and some cannot, I get it. |
State Police: "We support wetin vice president talk" |
Focus on Africa presenter, Peter Okwoche, bin dey live for BBC radio 4 Today programme, on Monday morning, to talk about Pidgin and the new BBC Pidgin Service. |
Now, presido Akufo-Addo dey beg Ghana pipo to improve maintenance culture. |
ANC - South Africa's Jacob Zuma fit comot in days - ANC 7 February 2018 Wia dis foto come from, AFP / Getty Images South Africa's Deputy President Cyril Ramaphosa say im dey siddon do face-to-face meeting with President Jacob Zuma on top how dem fit transfer power. |
Another thing we de for inside dis tori National Assembly: Senate na retirement home for former governors?9th August 2018 Nigeria: Why peace dey scarce for Plateau State19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Meanwhile plenty people don dey talk dia mind on top di matter for twitter. |
Answer: Once you enta inside di portal, put your contact information (Email or Phone Number) for di section wey dem provide. |
Another thing we de for inside dis tori Group still dey fight to clear Ken Saro Wiwa name24th April 2018 Shell oil spill: Nigerians don lose court case inside UK14th February 2018 Nigeria: Amnesty want make dem look 89 oil spill case again for Niger Delta16th March 2018 Di Ogoni community wey no dey fit swim or fish for dia river29th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di US actor wey be 43 years old die for im house for Los Angeles with im wife and family by im side. |
Wife of Bonny burial kidnap victim - Rivers Kidnap: ‘I dey fear for my husband life as im dey diabetic’ - Wife of Bonny burial kidnap victim 13 September 2020 Wia dis foto come from, Godswill Jumbo Wetin we call dis foto, Mrs Ibifiri Daniel Hart na wife of one of di kidnap victim Wife of one of di victims wey gunmen kidnap after one burial for Finiapiri-Ama, Banigo Isile- Ogono community for Bonny local goment area of Rivers State say she dey fear for her husband life as im dey diabetic and dem never hear anytin from di kidnappers since di incident happen on Saturday, 12 September 2020. |
Last week, HRW director for Central Africa Lewis Mudge say di papa of one of di girls tok say "dem dey fear to chop". |
Osun State still dey discussion table with labour leaders. |
Di young soldier, wey dey play guitar and na friend of Nigeria musician Fela Anikulapo-Kuti, no like dey tolerate corruption at all. |
pic.twitter.com/zjVXsXV7lq— Gboyega Akosile (@gboyegaakosile) July 8, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Situation Report: Vehicular incident around Anthony Village, Lagos. |
BBC assistant political editor Norman Smith say di decision by di Prime Minster, Theresa May to make Mr Williamson defence secretary come as surprise to many people. |
Di US presido also tok say none of im kontri pipo die or wunjure for di for Iran attack of dia military base dem wey dey Iraq. |
Khafi go comment on UK Police mata wen she comot BBNaija Meet di new Big Brother housemates Biggie as most pipo dey call am come put rule say any group wey lose dia game on nomination day go dey up for possible eviction. |
'My breast wan kill me' 15 May 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'My breasts wan kill me' Na sleep Violet J dey sleep for one night wen she begin feel sometin dey press her for neck. |
Summary PDP supporters dey protest against Supreme Cout judgement for Abuja Supreme Court don rule say na Aminu Tambuwal of PDP win di Sokoto State Govnorship election Supreme Court don rule say na Abdulahi Ganduje win di Kano Govnorship election Tension dey ground as Supreme Court decide di fate of Governors Abdullahi Ganduje, Bala Mohammed as well as Aminu Tambuwal, Di court don open and four govnors go know dia fate today Live Reporting By Dooshima Abu, Fiona Equere, Princess Igho Williams, Daniel Semeniworima and Onyinye Chime All dem times wey dem write be UK Posted at 19:04 20 January 202019:04 20 January 2020 Una bye-bye Na here we go match break for Supreme Court judgement on four states for di 2019 govnorship elections. |
"E no get reason why we no fit toll. |
Ezekwesili contested for di office of di president of Nigeria on di platform of di Allied Congress Party of Nigeria in 2019, but she later step down sake of di gbas-gbos wey happun within di party. |
We say e dey hard to find correct ogbonge journalism for di internet. |
Di Boss lady as she dey like to call herself tok dis one during her interview with BBC Pidgin on Tuesday. |
Sisiku Julius Ayuk Tabe, separatist leader weh e di serve life prison for seka say e wan break kontri announce say former US Secretary of State for African Affairs, Herman Jay Cohen, na de pesin weh e go represent dem for negotiate. |
Superintendent Michael Amoako-Attah, Public Relations Officer for Ghana Immigration Service (GIS) talk di national newspaper, Daily Graphic say dem no go give bleached girls selection for demma ongoing recruitment exercise. |
My son go do 'Happy New Year' wen cultists kill am" |
Wia dis foto come from, AFP How far di clean up? |
Akabueze talk dis one as im meet with tori people and CSOs on di 2018 budget for Abuja. |
ria: WAEC for 35 Lagos Prisoners wey wan go university 4 February 2018 Wetin we call dis foto, Prisoners, including those for dis Medium security prison for Kirikiri, Lagos, dey get chance to do handwork when dem dey inside. |
Nigeria: 'Why we attack Benue people' - Fulani herdsmen Nigeria: Why dem call am Operation Python Dance II? |
How Super Eagles knock out Indomitable Lions Cameroon enta di 32nd Africa Cup of Nations as di defending champions but meet di end of di road for Alexandria Stadium on Saturday evening. |
'My British friend warn me say gossip newspaper go destroy my life' Real reason why Meghan dey sue Daily Mail publisher Dem say dem plan to make dia own moni as dem wan "work to dey financially independent even as dem dey fully support" di Queen. |
Yadau add say di issue reach her parents domot after e use hand hit her wey lead make her teeth comot and na for dia front e divorce her after settlement no work. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.