text stringlengths 21 14k |
|---|
"During our NEC meeting, Nigerian Bar Association take decision to avoid court dem for two days for di whole of Nigeria ontop di suspension of Chief Justice of Nigeria by President Buhari," na wetin NBA tok. |
"I happy well well for dis new tin. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One airport worker for di departure hall of Changi Airport Terminal for Singapore. |
Another thing we de for inside dis tori Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Revolution meaning: Egyptian Revolution, Arab Spring, Occupy Nigeria, wetin #RevolutionNow protest resemble6th August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis no be di first time WhatsApp dey make dis kain move. |
But court reject de petition for seka say de Kleber no be de right person for file de case for court. |
She say marine police suppose dey wey go monitor tins and authority suppose clean di water so dirty no go hook boat engine come cause accident. |
CouplesChallenge Skip Twitter post, 3 Okay, this is my favorite challenge so far! |
Wia dis foto come from, Eatenfish Na so I begin draw to cope wit my OCD. |
Wia dis foto come from, KBSTGOV Wetin we call dis foto, Govnor of Kebbi state Abubakar Bagudu don give order for full investigate on top Jubril mata According to Kebbi state goment wey release statement on di issue, di story of Jubril na heartbreaking one because after im mother die two years ago na im life change for am. |
Di court remand am for Police cell and postpone di case to Monday August 20, 2018. |
As pipo for social media dey yab wetin happun, Tori pipo-Southern Metropolis Daily say many parents for di school dey fear say dis experience go get everlasting damage to dia pikin, and some don even comot dia pikin from di school. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 E don tey wen Augustine Ahmedu aka Blackface don dey fight war with 2face onto claim say na im - Blackface write di hit singles - African Queen and Let Somebody Love you. |
Di Super Eagles loose dem friendly match wit Serbia 2-0 for March, dem also play goalless with DR Congo for May. |
"We country de di face plenty economic crisis for seka price for crude oil weh drop, but de region avoid be worse situation when presidents dem for CEMAC bi take one tough decision", na so Daniel Onando, wey be di CEMAC economic and finance commission dia president explain. |
In recent times, Nigeria don see sharp increase in women participation in politics even though the kontri never get any female govnor or president but di determination of some of dis women seems to tend towards breaking di barriers. |
End of Facebook post, 1 Skip Twitter post, 2 Relax mate this people know their selves .. they are always funfooling— K A ¥ (@Kwakunie_) September 5, 2019 End of Twitter post, 2 John Mahama start dey trend for number one on twitter, as more people dey share de video, plus dema comments on de incident. |
Although BBC Pidgin no fit independently verify dis claim, local tori pipo, Freedom Radio for Kano report on Thursday say one of di finance officers wey dem speak to say "na one huge Gorilla sneak into dia office come swallow am." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria @57: Buhari jollificate with soldiers1st October 2017 0:52 Video, Nigeria @ 57: Wetin people dey talk, Duration 0,521st October 2017 'We no go allow Nigeria to separate'1st October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018. |
To complete dis stage, applicants go need dia CAC Number, SMEDAN Number, Tax ID (e no dey compulsory) and di organisation bank account details. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Africa leaders wey don tey kakaraka for office23rd October 2018 Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my house21st October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem don collect dia samples and dem go release di result later. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Four times Nigeria don face Argentina for World Cup, dem lose four times. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many celebrities and player come di event with dia family Another thing we de for inside dis tori Nigeria v Liberia: George Weah dey use di presidency do play-play?12th September 2018 Ronaldo: Former Brazil striker don buy 51% share for La Liga club Real Valladolid3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So as dia boat come, evribodi rush enta. |
Boo di Pomeranian dog don die 'from heartbreak' |
Video Producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 5:29 Video, Ahokagya: Meet Ghanaian mind reader who fit know exactly what dey inside your mind, Duration 5,29 Psychologists say only 0.1% of de world population get dis kain special mind reading ability.26th May 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Ugandans wan 'domestic abuse' lawmaker to resign Onesimus Twinamasiko talk say husbands suppose dey beat dia wife dem to teach dem lesson wey go give dem sense13th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Now, she don become big when she act for Soap Operas like 'Dear Mother' wey she do till she reach 18 years. |
Nigeria Ministry of Foreign Affairs don deny report wey dey fly upandan say quanta dey between dem and Ghana on top decision to pursue di Nigerian high commission for dia Accra residence. |
as Les Bleus win 2018 World Cup France dey on top for FIFA latest world football ranking wey comot for Thursday 16 August. |
larence Seadorf: Cameroon sack dia coach afta Lions komot for Afcon 16 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon don sack coach Clarence Seadorf and e assistant Patrick Kluivert as deh no helep Indomitable Lions win African Cup of Nations, Afcon 2019. |
Na few weeks remain for Fayose to tanda for goment house as Ekiti state govnor before im hand over to govnor-elect Dr. Kayode Fayemi. |
And as e be now, pipo from di South east no get anything, Kalu tok. |
Lai Mohammed wey be Minister of Information for Nigeria, tell BBC Pidgin say goment don see di video wey show say Kanu dey for Israel and dem go soon tok dia mind about am. |
Di only way for Martha to calm her pain na to write down wetin her papa dey do am for diary. |
Cameroon league players no bi get moni for fly aeroplane for go African Championship so instead, deh go by bus. |
Di Super Eagles come 3rd for 2014 for South Africa and dem never miss di competition since that time. |
Another thing we de for inside dis tori Iran: Plane crash don kill 66 people18th February 2018 Car wey dem thief don kill five people26th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Gattuso, na former AC Milan midfielder wey been dey manage di club youth team. |
Commissioner of health inside di state, Dr Lar Ndan tell BBC say dis four Chinese citizens bin dey work for one mining site wey dey for Wase, Plateau state before dem come travel go China and later come back to Nigeria recently. |
World Economic Forum: Muhammadu Buhari say “no territory for Nigeria dey under Boko Haram control” 6 April 2019 Wia dis foto come from, Muhammadu Buhari Nigeria Presido, Muhammadu Buhari don tok say Nigeria don make major progress on top di fight for Boko Haram as not one single territory for di kontri dey under di rule of di terrorist group. |
The man who will Get Nigeria Working Again. |
Another thing we de for inside dis tori Obasanjo letter to Buhari: How Nigerians dey react24th January 2018 Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Obasanjo letter to Buhari: Why we no go follow am drag - Presidency24th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018. |
'For pipo to know wetin I dey do, e go hard.' |
But few weeks later dem find out say di pikin no be white. |
Petty (@NICKIMINAJ) June 18, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Don’t be surprised when you see Twitter VN like pic.twitter.com/vHew6ptgbA— Ademola Victor ❁ (@AdemolaVictor) June 17, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This arsenal fan dey vex with Twitter VN. |
Di fake head be like wetin blood dey inside and e dey fearful to look, sotey di president son wey be 11 years old-Barron Trump begin fear say im papa don die. |
Deh say no ask kweshion", Djabun tori. |
Peaceland College of Education, Enugu don start 2020/2021 admission process Federal College of Education (T), Umunze don start physical clearance for all students wey just get admission for di 2019/2020 academic session. |
E dey likely say Russian men fit die 13 years earlier, partly because of too much drinking. |
World Cup 2018: 75 Nigerian fans wey go watch don ja for Russia 26 July 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Many ogbonge fans wey go enjoy di world cup return afta e finish 75 out of di 230 Nigerian Football fans wey bin trap for Russia afta di 2018 FIFA World Cup don ja. |
Goment use dam do fish business, na im cause flood - Isheri community Places wey dey at risk for Lagos flood E siddon with BBC tok wetin lead am to dis kain work and wetin im dey plan for im future. |
Na so campaign poster full every-where for town and, deh di share wrapper and school bags, and four podium motor dem with Paul Biya e picture. |
Skip Twitter post, 1 First video coming in from Bahamas after Dorian passed through and it's complete devastation https://t.co/8c91KTEBkU pic.twitter.com/LdvVQFstWY— WPLG Local 10 News (@WPLGLocal10) September 1, 2019 End of Twitter post, 1 Power don go for some area and internet dey affected too. |
LAGOS Bachel Model College, 3/5 Gardol Street, 7 Ifako Ijaiye, Ogba, Lagos State LAGOS Bafuto Computer and Secretarial School, No. |
Police woman work inside rain bring am promotion For statement wey gi Lagos State goment release, dem claim say dem don comot 2000 trucks from Friday to Saturday, but say dem go need anoda 48 hours to finish di work. |
Players sharperly abandon one match for Greece on Sunday after one club president carry gun enter field. |
According to di criteria, na must say di president of transition go come from Mali, between 35 and 70 years old, no go be lie-lie pesin and e go get good character. |
For di last few days, "di military punish" people for middle of night of 20 - 21 September, na wetin Togo opposition member Brigitte Adjamagbo-Johnson talk. |
Only Senator Victor Nfon Mukete, for ruling CPDM vex take floor say make goment take quick action. |
According to letter wey Finance Minister, Ken Ofori-Atta write to Millennium Challenge Corporation, "de notarised den stamped Payment Security by PDS to MiDA give ECG by Al Koot dey amount to false declaration and misrepresentation of facts." |
Other stars wey dey inside di film na Lupita Nyong'o, Martin Freeman and Daniel Kaluuya. |
Di Nigerian Army don deny all di accuse. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Port Harcourt hotel killings: 'We no feel safe anymore' - Over 70 groups protest Over 70 women groups and NGO's do I-no-go-gree on top di killing of young women for Port Harcourt, Rivers state Nigeria.18th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Osun state goment imsef love education so dem no go do anytin wey go affect di academic performance of students for di state so na only di administrative side of di university na im go suffer small but we dey try to resolve di mata." |
But come, where Nambia dey for Africa? |
If bodi weak, e no go fit process sugar wey dey inside blood fast-fast and e fit even cause pesin to get type 2 diabetes. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, ‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’ Another thing we de for inside dis tori Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 How to make new paddy-paddy27th October 2018 How to save your mobile data15th June 2019 1:46 Video, Helen Paul: ‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’, 1,4619th April 2019 Nigeria: How to take stop sms wey you no want8th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
BBC tori person for Harare-Shingai Nyoka report say one 80 year old woman dey among di four people wey di cholera don kill and some relatives wey get contact with her body also dey among. |
Na during visit for Makurdi, Benue State capital President Buhari tell people wey e concern dis tori. |
Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa, Duration 0,588th March 2018 Cameroon graffi tradition steal show for youth week fare10th February 2018 French experts di talk with culture minister for change look for national Museum15th March 2018 Cameroon togo dress bi show for Commonwealth Fashion Exchange9th March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Dapchi Girls: President Buhari don promise families say girls go return 23 February 2018 Wia dis foto come from, Bertrand Guay/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari don promise families say dia pickin go come back Nigeria President Muhammadu Buhari for statement don promise di families of students wey dem kidnap from one school for Dapchi, Yobe State, say dem go do everything to make sure say dem bring dem back. |
But e get one drink wey dey common wey dey help people wey get dis kain problem. |
Wia dis foto come from, Reuters Dress up for di occasion Festivals dey come with new attires, clothes, shoes and plenti new things to match di outfit as pipo dey look forward to go visit friends. |
Arsenal FC say 'We love our #Naijaboy' to celebrate Alex Iwobi Arsenal fans dey raise shoulder as dem qualify for Europa League semi final Pierre-Emerick Aubameyang fit no play for Arsenal dis weekend "To sign top- class winner na one of our main targets for di transfer window and belle sweet me say im join us. |
Di US dey also increase their work for Somalia - dem don do at least 13 airstrikes over di past four months. |
Israel Adesanya go returns to action next Saturday, Sept. 26, against Paulo Costa for di main event of UFC 253. |
Hero in Heels: Celebrating women through all di kain hustle dem dey do Abonnema mamas protest election killings Her story na survival from intimidation from men wey suppose be equals wit her. |
Ms Pudjiastuti confess say she bin no really know wetin she dey waka enter. |
During im political struggle against former President Robert Mugabe, im chop beating well well and go prison plenty times. |
Na for January dem arrest Camara afta di accuse on top her head wey say she give plenti women, wey no fit get belle, leaves mix with herbs and other medicine wey come make dia tummy swell up as if dem dey pregnant. |
He make di comments on di Ayawaso West Wuogon by-elections as he dey congratulate New Patriotic Party candidate, Lydia Seyram Alhassan after she win di by-elections by 68.95 percent. |
Kenya: No more protest for Nairobi, Mombasa and Kisumu 12 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Opposition supporters wey dey protest for Nairobi on 11 October, 2017 Kenya capital Nairobi, business town of Mombasa and Kisumu wey be opposition main town, "na no go area" now for any kind of demonstration. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria wan give youths chance for 2019 elections As 2019 general elections don dey near, government say dem ready to change di way politics dey happen for di country.1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Your doti - Di doti wey dey troway must dey inside place wey different from oda pipo doti. |
Make you avoid travel to or through Volta until de situation improve." |
South Africa: Why $15m Rhino horn dey for sale |
Ganduje: Kano State Assembly no wan tok about di new video for public |
After im graduation, he join army as volunteer for June 1, 1973. |
Dia next match for di competition na against Paraguay on Thursday. |
Dem dey blame di foreigners for di increase rate of unemployment and drug crimes. |
AIT, Raypower FM: Nigeria Union of Journalists give NBC 24 hours to return dia licence |
This is why we cannot allow for him to be on the altar. |
Oga Ifeanyi bin dey come from Aba, Abia state, go Port Harcourt for Rivers state Nigeria for December 19, 2019 wen im jam Chima Ikwunado, im childhood friend. |
BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act |
Im say Nigeria army dey strong but dem still need help for training and beta machine. |
Most pipo for di community use bible explain na. |
E say di sector dey loss close to 20 billion naira everi month and dat most workers no even get work again plus some of dem slash dia salary. |
Skip Twitter post, 2 Buhari just appointed Donald Ugbaja as a member of the Consumer Protection Council. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.