text
stringlengths
21
14k
"Di join bodi go also take any action wey di law permit am to make stop Kano state goment from implementing di Kano railway project," na so di group tok for statement.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 E be like say di paper get di seal of di state and signature of di govnor, Mark Dayton.
Dem tok say e no easy but dem dey try to help di patients make tins for no spoil.
Dis Cameroonian student say de sick disturb more psychologically, inside e head.
We will disclose it all to the public.— Michael Avenatti (@MichaelAvenatti) August 21, 2018 End of Twitter post, 1 Mr Cohen lawyer, Lanny Davis, tok say im client dey do wetin im promise say im go dey loyal to im family and kontri pass im oga own.
Plateau na state wey Christians and Moslems dey live side by side for many many years.
Fresh session go start September 21 to July 30, 2021.
Di report show say Nigeria improve small for corruption mata as di kontri move go number 144 position from 148 wey e be dey before for di Transparency International latest corruption perception index worldwide.
"Everything way happun must to happun with knowledge and agreement wey di oda pesin freely give wen dem sober and force no dey involved".
I be youth, we no go wait for old men to help us Frank EsanubiAfrican Action Congress AAC candidate Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Victim of 'failed bum surgery' - Omohtee: 'Fat wey don turn to doti dey comot from my bumbum surgery wey I do' - Victim of 'failed bum surgery' Dem no support media player for your device Omohtee: 'Fat wey don turn to doti dey comot from my bumbum surgery wey I do' - Victim of 'failed bum surgery' 8 July 2020 New Informate 10 July 2020 Producer: Ogechi Obidiebube My whole bodi cold wen 'Omohtee' raise her blouse to show me all di deep scars wey dey all over her lower waist.
Di match finish 1-1 for normal time before e enta extra time.
Di jaguda pipo no end dia attack for dia.
Nigeria Police make am clear say di application go dey open for exactly six weeks from 14 July to 23rd August, 2020.
But di plane no crash land" 'Di strange man wey climb plane for Lagos na from Niger' Air Peace plane speed pass runway land for grass Madam Yakubu add say na rain water fit don cause di accident and nobody die.
Mr. Tillerson add say US no go get di same kind of relationship with China, wey dem see as society wey no dey practice democracy.
Cameroon bi launch operation sparrow hawk for catch pipo weh deh mismanage public funds and na for dis premise weh de alert for police di kam.
Degema local goment Chairman of, Tony Philmoore say di council go make sure dis kain tin no happen again.
Na people wey dey close to di trial tell BBC dis one, on Wednesday.
pic.twitter.com/CmTHO4VXJc— 𝓓𝓲𝔂𝓮 𝓑𝓮𝓷𝓽𝓵𝓮𝔂 (@Dear_Bentley) February 13, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
'Expensive school no mean say pikin go sabi book' "Lesley Nneka Arimah 'Skinned' change wey pipo know to remove social steps and orders, challenge traditions and envision new possibilities for women of di world."
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, The Ethiopian goment dey arrange random screening to fight against coronavirus Although Yeka Kotebe no fit prove say dia patient na 114 years old, di medical team tok say true-true e don pass 100 and fit be 109 years old.
Imasuagbon, wey bin tok say im no go step down for Obaseki before di primary election announce im withdrawal just some minutes before di party primaries start.
Dem don look di immune cells for di blood of 60 Covid- 19 patients and dem see say di number of T-cells for dia blood don reduce.
Venus clear Sorona Cirstea of Romania to enter third round, 6-3 6-4.
South Africa don win Miss Universe title Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Miss Jamaica, Davina Bennett, bin get plenty praise on top say she do natural hair for 2017 But as natural hair don dey popular, another wahala don comot; e don become expensive.
End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Kanye West in tears speech, abortion tok during im first political campaign to be 2020 President of United States - See main points of di "Birthday Party" presidential election rally20th July 2020 Coronavirus stats: Donald Trump admit say US go 'get worse before e go beta'22nd July 2020 Kanye West: American rapper, Kim Kardashian husband and Donald Trump friend tweet about running for United States Presidential Election 2020 - See facts about Kanye West you fit no know5th July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates names: Dorathy Bachor Instagram page 'blow' just afta BBNaija show launch20th July 2020 Entanglement meaning: August Alsina ft Rick Ross 'entanglement' lyrics download im side of di story wit Jada Pinkett, Will Smith wife20th July 2020 Video, James Brown: Meet popular Nigeria cross dresser20th July 2020 Coronavirus: Ghana Prez Akufo-Addo enter 14-day isolation sake of Covid-19 exposure5th July 2020 Kanye West: America ogbonge rapper wan run for US 2020 presidential election - See who dey give am support5th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Shehu wey say make pipo exercise patience with di case, say di administration dey aware say di mata na sensitive one and any mistake fit make tins worse.
George Floyd case: 'George Floyd' law dey consider to punish US police officers wey tanda, no stop bad tin
For May, World Health Organization make snake bites to be "global health priority" on top say dem no dey use enough time take deal with di wahala.
According to di Catholic Bishop, there get to first be Nigeria, before anybody go be president.
Menzgold announce document validation for payments, but some Ghanaians say all be format Favour Nunoo , Ghana 23 October 2019 Menzgold Ghana Limited say dem go start de process of document validation give customers who get locked up investments plus de company.
Dem don see am with Chechen businessman Umar Dzhabrailov and uranium seller Alexander Shustorovich.
Di Italian wey carri first case of Coronavirus enta Lagos Nigeria bin also go Ogun State How Coronavirus dey spread and kill pipo Oga Ologbondiyan say, na "absolute leadership failure" say presido Buhari no tink am say e dey important to show concern directly.
I almost die when I wan born my pickin - Serena Williams Serena Williams don ready for Tennis again Di WTA Tour na professional tennis event wey di Women's Tennis Association dey arrange.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, 'African Queen' na award winning song hala Efe Omorogbe to hear from am and 2face but na only Efe follow us yan as 2face dey on tour as e be so.
Joshua na im hold di WBA, WBO and IBF belt, why Wilder hold di WBC title.
Arkadiusz Milik score di winning spot-kick afta Paulo Dybala miss for Juve, before team-mate im Danilo fire im own go ova di bar.
Cameroon prison riot: Commotion for Buea Central prison afta Yaoundé
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Camels fit store coronavirs, Mers Prof Baylis say, "e go be anoda step to find out which kain disease go fit cause anoda pandemic, but for now we dey make progress with di first step."
Apple dey sell robots wey UK based Silas Adekunle make 22 November 2017 Wia dis foto come from, Silas Adekunle Wetin we call dis foto, Silas Adekunle, Reach Robotics Apple stores for US and UK don begin dey sell robots wey British Nigeria, Silas Adekunle make.
"And e fit lead to decision to close our border.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari order security chiefs to begin torchlight di attack for di state To explain why Nigeria still dey struggle wit implementation of most laws, im say di problem dey wit lack of willpower to deal wit offenders and politics.
Dis na di biggest race wey dey happen for di state since three years now and most of di roads don close down for today race.
Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month
Nigerian Senate tell federal goment to declare state of emergency for federal roads
Nsimi wey don cast im vote say e get easy access for Joss High School polling station but e say as council don kam down close to de pipo, deh get make sure say deh make access for pipo wit disabilities priority.
One bonus for Ajao be say e near International Airport well-well.
Arsène Wenger Arsenal Coach 22 seasons na im e don manage Arsenal 3 English Premier League titles 7 FA Cup 7 Community Shields 3 Premier League Manager of the Season awards BBC Getty Images "I dey grateful say dem allow me serve di club for so many ogbonge years," Wenger talk.
Bayelsa Governorship: Police arrest 8 pipo on top Destruction of houses for Yenagoa
She sabi sing, she dey act, her jokes set and she fit nack dance join.
Im family dey wit am, dey sing, pray as im comot dis world gently. "
Another thing we de for inside dis tori No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 'You fit win cancer' - Survivor14th February 2018 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 Lets create the awareness..#NoBraDay pic.twitter.com/32C5CUxuri— GhanaianBeauty (@GhanaCuties) October 13, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 How me and my Friends welcoming October 13 #NoBraDay pic.twitter.com/BlDKZewmfU— Tshegofatso (@Regi_Maeco) October 13, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 After that thread on big brezz yesterday, guys on Twitter waiting for ladies to launch the #NoBraDay pic.twitter.com/ZyzBSmdMM7— Da Mayor of Tweet City (@iam_damayor) October 13, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Why Tennis star Serena Williams say she dey touch hersef2nd October 2018 E no true say small breast for woman na problem - Gynaecologist30th August 2018 School uniform wey fit give students cancer dey Nigeria market31st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"I dey confuse about how to care for my family.
As youth dem for Yaounde be di relax for trade fare village, drink, chop, snap picture, for Bamenda most pipo de dey na inside house because of unrest weh et dey Abakwa.
Dr Ojebo say na fake news.
Isah say, ''Di suspect confess say na true im dey supply dis drug well well to oda drug dealers and customers.''
Di PDP tok-tok pesin Kola Ologbondiyan tell BBC Pidgin say di order on Tuesday don show say di party dey ready to fight APC for court wit di mind to reveal all di wuru-wuru wey happen for di presidential election.
Hasfat Abiola-Costello wey be Abiola pikin tell BBC Pidgin.
Wia dis foto come from, AFP Ghana Wetin dey drive foreign investment na beta infrastructure like light.
E come yarn give say di recent national convention wey di party do lack integrity and no follow due process as di process no allow party members to choose those dem like.
"Deh di use back for kata beef back for Asia and China for make merecin, especially de wan weh e di make man pikin e bodi tanap set for match ontop bed.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pig wey predict say Trump go be president say Nigeria go reach World Cup semi-finals14th June 2018 World Cup 2018: Predictor wey you fit use choose who go reach final20th June 2018 Blushing tinz as Senegal coach melt Africa women heart20th June 2018 World Cup 2018: Ahmed Musa dey make Nigeria stars do shaku-shaku22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Yetty Williams na wetin Oyibo dey call Parenting Coach, while Pamela Akinboboye na child care Psycologist wey share tips wit sake of di lockdown wey don change millions of pipo life style for Nigeria and oda parts of di world.
World Health Organisation don officially recognize burnout - tiredeness wey dey weaken pesin as something wey dey happen for workplace.
Wia dis foto come from, EPA For another side of Africa, Zimbabwean President Robert Mugabe use another kain motor to carry am go di official opening of parliament for Harare... Wia dis foto come from, EPA ... even as members of the Presidential Guard dey wait for am.
For November last month, Daniel Foote tok say im dey shocked say one judge sentence di two men to 15 years in prison afta dem catch dem dey sex eachoda for 2017.
Another thing we de for inside dis tori Royal Wedding 2018: See as pipo shine for Prince Harry and Meghan Markle19th May 2018 Harry and Meghan share pishure of dia son Archie on Father's Day16th June 2019 End of a decade: Ten big tori wey make headlines for di 2010s30th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"E reduce me automatically come make me dey subject to my husband control since I dey feel like say dem buy me.
Track and field don survive many things; Jesse Owens, Carl Lewis, Michael Johnson and now Usain Bolt.
How to be di 'Total Man' by Covenant University According to school authorities, de reason dem dey remove dem from boarding house for misconduct den use of contraband good.
Wetin you suppose know about Dr Alex Ekwueme 'As dem clear MKO Abiola name, make dis goment clear Ken Sarò Wiwa name' - Gani Topba Im pikin Adejumo Boisala Emmanuel confam for im Facebook account say im papa don die.
Di panic make student dem begin scamp run comot from schools for di area.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, International Women's day: How e deh happen for Cameroon One of de five French expert say deh go see how for uplift de building, art collection weh e dey inside helep for management and deh go propose how deh want de place for get standard.
Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring 15 May 2019 Wia dis foto come from, Al Bello American heavyweight boxer Deontay Wilder don defend imsef again afta im say e wan kill opponent for ring.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony14th June 2018 World Cup 2018: Ogbonge football competition wey go shake Russia14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
#BigBrotherNaija: Pipo yab Alex after dey evict Leo and Ifu
Census unit go hire 30,000 census agents and 500 supervisor dem, na so dey for press release weh coordinator for FGPHC, Bernadette Mbarga sign.
Zimmerman bin face court trial for murder of Martin but dem later free am as im plead say e do am sake of self-defense.
Canada 1-0 win over Cameroon for dia 2019 Fifa World Cup match on Monday mark her 30th clean sheet inside 62 matches for her kontri - e mean say dem neva score her for almost half of di games she don play for her kontri.
How to apply for MSME Survival Fund registration portal Wia dis foto come from, Smsmes Survival Fund/Twitter Wetin be Payroll support?
One foto show Aston Villa captain Jack Grealish for scene of car accident, afta im go "see im friend".
"Ah respect institutions dem for ma country and ah check say 2018 presidential elections for Cameroon and de office for president na important topic for joke with", e tok.
Madonna: My son na im go be Malawi future president
Skip Twitter post, 5 Nana these people also deserves some condolences...We didn’t vote for you to be a speaker for international occurrences wae Opanyin pic.twitter.com/8b1dTQnrjw— Nana Adomako BaFI (@BamfiAkyeampong) April 16, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 The flood that took our people on Sunday....
Wetin we call dis foto, Mainimo survive afta fire burn am all ova for bodi Oda times, e fit be small tin like to remove teeth we don spoil.
We believe say our friends and our guests go respect di culture, but surely e dey decent and e go dey very clear," Mr al-Khateeb tok.
Eric Bailly (Cote d'Ivoire & Manchester United) 8.
He say wetin Sowore dey go through dey break dia heart to pieces and e dey painful sake of say e still dey for custody even though e don meet im bail terms.
Another thing we de for inside dis tori FAAN say dem wan improve security for Murtala Mohammed Airport15th February 2018 Five people don wound for plane emergency landing for Lagos14th February 2018 Nigeria: Why dem close down Abuja airport25th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin pipo get to say Jeremy Corbyn say UK Prime Minister no fit challenge president Trump becos in dey depend on US trade deal wit United States Skip Twitter post, 1 The Prime Minister is unable to stand up to President Trump because he's hitched his wagon to a trade deal with the United States.
beyonce ft shatta Walé Dem never see wonders #Lionking #POWER https://t.co/KpD9DAgUEG— SHATTA WALE (@shattawalegh) July 16, 2019 End of Twitter post, 1 Beyoncé explain sey she decide to feature some great African artistes so sey e go give de album de African "feel" she dey expect.
Possibility dey say some patients wey dia case no too fit get long-term health problems - like tiredness.
pic.twitter.com/hDFUWScChF— YourFavOnlineDoctor (@DrOlufunmilayo) December 1, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 The Super Falcons of Nigeria are Champions of Africa for a record, 9th time!
Na for January di House of Representatives also pass di new Minimum Wage bill even though council of state put di minimum wage for 27,000 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers4th December 2017 Minimum wage: President Muhammadu Buhari don lunch technical committee9th January 2019 Bauchi election results 2019: INEC don obey court to stop declaration of Bauchi Govnorship Election winner19th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Coronavirus: Buhari for address Nigerians directly to show concern
Den eat dis food12th January 2019 Di foods wey dey kill one in five pipo everi year6th April 2019 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
She say, FGN dey highest for Osun, Ekiti and Eboyi states wey more than 70% of women dey circumcised or must go through circumcision.
Wetin we call dis foto, Many house get to hire pumping machine to comot water from dia house so dem fit see road Water don cover di gutter dem wey dey along di Lekki expressway sotay people get to build monkey bridge to take pass.