text
stringlengths
21
14k
Church wall collapse kill 13 worshipers for South Africa
Bukola talk say, ''We hope say hurry go dey now for government agencies make dem submit dia plans for di budget''.
“E no suppose be surprise to see say black pipo no dey represent for di top top level, wen you see say opportunities no dey from di bottom,” Piara Powar, FARE’s executive-director, try explain.
Anthony Iwu wey be Chairman of Abuja-Bypass Business owners say dem also dey demand justice and release for di four oda boys wey dey prison custody on allegation of robbery and cultism, say all of dem dey innocent of di accusation against dem.
Another thing we de for inside dis tori Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal23rd October 2017 Uganda: How menses dey make girls marry early24th October 2017 Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 BBC Innovators: Di woman wey dey solve child marriage wit football9th Au...
Fani-Kayode - Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode Dem no support media player for your device Buhari no go hand ova for 2019 - Fani-Kayode 6 July 2018 Former Nigeria Aviation Minister, Femi Fani-Kayode, don tok say President Muhammadu Buhari no go comot for goment, no mata who win di 2019 election.
Some studies don show say male humans and animals wey no get testicle dey live longer.
Producer: Abdulmalik Fahd Asst Producer: Usifo Omozokpea Fotos: Favour Nunoo Filming: Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori Chale Wote street art festival 2019: Top pictures from Accra event24th August 2019 Nigeria carry last for jollof competition as Ghana win26th August 2019 De one we dem don look 2:22 ...
#Shame #RevolutionNow pic.twitter.com/GuJJ1eT3TB— Omoyele Sowore (@YeleSowore) August 25, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 It's more annoying that the journalists there couldn't save the face of their colleague.
Meriam Jane Ndubuisi surprise people after she reach di final of 'The Voice' song contest wey dem do for capital Bucharest.
Yvonne Aki-Sawyerr na chartered accountant wey be University professor and director for one non governmental joinbodi.
Di researchers compare di results wit di level of pollution wey dey di air for dat time.
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 Melania Trump Africa trip: Why US First Lady dey fly solo for Ghana2nd October 2018 0:56 Video, Melania Trump Africa trip: How Ghanaians dey see di US First Lady, Duration 0,562nd October 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January ...
My mind too dey on Nigeria to tink about mysef.
"Since no be elected position and vote dey involve, therefore we need to dey patient and wait for di President to pass through dis grieving period."
"We get wetin dem dey call administrative bail, wetin we do be say we grant di four of dem administrative bail but di case against Naira Maraley na di kain one wey dem no fit grant am bail."
Dino Melaye: 'Why I wan become di govnor of Kogi state' 5 July 2019 Wia dis foto come from, Instagram/@dinomelaye Wetin we call dis foto, Senator Dino Melaye dey pick im govnorship form Senator Dino Melaye don buy govnorship form to contest di November govnorship elections for Kogi state, north central Nigeria.
Di ogbonge fast food company for America say even though im and di staff agree to befriend demsef, oga Easterbrook don "break company law" and show "poor judgement".
22 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Goment don send Special Intervention Force go Kaduna, north central Nigeria afta di gbege wey happun on Friday.
Pesin wey sick fit use days, weeks and even months to recover, so e fit no be shaperly recovery.
We dey pretend say we dey for inside club and for di chat we, go dey do like na real party, dey chyke babe, dey bounce pipo comot and like say pesin dey order bottles."
Another thing we de for inside dis tori US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Naomi Osaka: di 20 years old wey make Serena Williams cry well-well11th September 2018 Why Serena Williams no wan do birthday party for her pikin29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effe...
Anoda man wey try to catch one get wound as di monkey scratch im face.
Dr. Okara na ogbonge Nigeria poet, novelist and cultural nationalist wey groom plenti writers and win Commonwealth Poetry award.
Ugandans wan 'domestic abuse' lawmaker to resign 13 March 2018 Wia dis foto come from, NTV Kenya Wetin we call dis foto, Kenya lawmaker Mr. Onesimus Twinamasiko Ugandans wan di lawmaker, wey talk say e good for husbands to beat dia wife dem, to resign.
But pipo still dey contribute money to buy or replace transformer and electric pole for dia area.
Meanwhile, Jerome Korkoya, di oga for Liberia Electoral Commission say di result of di election go comot like 3-4 days after di election.
4) Plenty 21st century families won't make it together for up to 10years.— NORMAL MAD MAN (@sparkyugo) November 12, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Lol, the major thing I got from that Ore and kemi gist is, even after all the “wife material” things kemi has been doing, oga still prefers Ore. Soooo......
I grow up for my father's house.
Boko Haram video: 'We no wan go home again'
Say dem almost remove di pregnancy of dia first pikin plus say im mother in-law Kris Jenner wit one doctor bin wan try lock am up.
But Mr. Chebukati don appoint special team wey go dey in charge of di repeat election.
Another thing we de for inside dis tori Ogoni 9 execution anniversary: Who be Ken Saro-Wiwa11th November 2019 NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio28th October 2019 NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 Top To...
Many years ago for 1787, for inside one small village dem dey call Zulu, wey dey today South Africa, one woman born pikin she call Shaka to one local chief.
Di 2018 figure represent 12% increase in gold production for Ghana if you wan compare am to 2017 production.
But e still sure pass for di number one team for table Barcelona, as dem dey look to set new club record say dem never lose inside 32 matches for Camp Nou.
For Nigeria ruling All Progressive Congress party, di more states wey dem get to govern, di more power wey dem go fit enjoy on top different states.
"On dat fateful day after e prepare for mosque wan comot, na im I tell am say, make e no forgot say di following day Saturday we go go continue di foundation work wey we start for di plot of land wey I buy and e yan say no wahala, dat na di last time wey I see am."
Cameroon Id di take ten years for expire.
End of Facebook post, 3 Di dramatic move by INEC to postpone di elections for one more week shock Nigerians themselves, as dem no dey barb how INEC go take four years prepare den talk say sake of logistics issue dem dey postpone am.
Di 46-year-old Spaniard dey available afta im comot for PSG wia im bin win Ligue 1 title and four domestic cups for two seasons wey im dey in charge.
Lagos State Building Control Agency General Manager, Olalekan Shodeinde, say dem don seal di buildings because di owners no obey government warning as dem continue to build dey go.
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Herdsmen Killings: Former President Obasanjo don visit Benue10th March 2018 Benue Flood: 100,000 dey homeless1st September 2017 Video, Horror of childbirth for Benue IDP camp22nd April 2019 Fulani herdsmen: Nigeria suppo...
Wia dis foto come from, Getty Images Police report Some police stations for Nigeria dey collect money from citizens to give dem police report.
Another thing we de for inside dis tori Sixteen nurses cari belle at di same time for US Hospital19th August 2018 To dey sleep with back no good for pregnant woman20th November 2017 Woman wey sell fake pregnancy medicine go spend five years for prison10th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law...
$60 million don grow wings, fly like bird then vanish like ghost for Liberia 19 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liberia President George Weah Liberia goment say e dey investigate how two bullion vans wey dey cari tear rubber money of up to $60m vanish for di capital, Monrovia...
One tin wey still dey give Amanpour hope be say she notice say di women wey she follow yan get mind to dey talk about sex.
Wazizi bi open about tins weh deh concern Anglophone crisis.
Another thing we de for inside dis tori How Lady Gaga dey fight sickness13th September 2017 Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly10th January 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school g...
But for practice, recently, number of young people wey dey carry cancer for bodi don go up.
Dis go include goment policies to stop illegal imports of live pigs and pork products from kontris wey don get di disease.
Di minister yarn give say na Virology Laboratory for Lagos University Teaching Hospital na im dem discover say di Italian citizen get di disease.
Just wen evribodi tink say tins don settleontop how lawmakers dey behave anyhow, Senators Samuel Ayanwu and Godwill Akpabio enta hot argument.
Di returning Officer for Edo Governorship election, Prof. Akpofure Rim-Rukeh say dem go announce di final result of who win Edo state Governorship election in 20 minutes time.
Uche Nwosu for Imo State race to be govnor.
Stephen Keshi: Nigeria Football Federation dey remember former Super Eagles coach 7 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, NFF bin sack Stephen Keshi for 2015 say e no show commitment Di Nigerian Football Federation don remember former Super Eagles coach, Stephen Keshi, two years after i...
British oil company Shell and Eni wey be Italy oil company join hand for 2011 drop total of $1.3bn for di oil bloc, wey be 10% of di value of di bloc.
Dis na because dia target na schools girls wey no fit buy pad use and because May 28 wey be Menstrual Hygiene Day, na public holiday, dem go give dem wen school dey on.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Isaac Dogboe di current WBO super-bantamweight champion defeated Japanese veteran Hidenori Otake for en first title defense after he knock on hit ground twice within 60 seconds of di.
uild America Visa: Trump new immigration plan na points-based system wey migrants go need to learn English & pass exam 16 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images President Donald Trump just announce plans to replace di green cards wey dey now wit wetin im call "Build America Visa."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 De killing for police officer di kam some days afta army for dia six-day operation kill about 17 separatists, arrest seven for Fundong sub-division.
She write her English, Amharic and Maths exams for di Karl Metu hospital, but she hope to do her remaining tests for di exam centre over di next two days.
Ikorodu boys: Di Instagram viral kids wey dey totori pipo wit dia copy-copy skills Dem no support media player for your device Ikorodu boys: Di Instagram viral kids wey dey totori pipo wit dia copy-copy skills 26 December 2018 Maleek 8, Fawas 10, and Muiz 14, no let wetin dem get limit dem, dem dey use wetin dey around...
Bishop Oyedepo bin share one post on im Instagram handle wey say, ''Di only way to fruitful marriage na total submission for di part of di wife."
pic.twitter.com/ljhtDAT7wk— BBC News Press Team (@BBCNewsPR) August 5, 2020 End of Twitter post, 13 See oda tori dem wey you fit read: Timeline of deadly explosions wey don shake Lebanon How Nigerian activists mark one year afta failed Revolution Now protest of 5 Aug. 2019 Cameroon separatists 'bomb' military moto for ...
"Dem dey scam students now because even di students sef no dey do dia own research and and torchlight by demsef how di University application be.
100,000 men go do circumcision for Mozambique
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 PDP Presidential candidate, Atiku Abubakar bin file for Court of Appeal to ask make INEC allow PDP chook eye for di register and oda important documents wey dem use for di election.
Di three candidates wey show tok wetin dem get for mind to move di state forward.
Key rules and guidelines places of worship and social centres for Lagos must follow as dem reopen Churches, Mosques, Curfew, Flights fit re-open?
Nigeria Senate don pass di 2018 national budget
Afta dem stop to dey import Hydroquinone, dem change di name.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di government don warn say dis kain event na like treason and dem fit arrest Odinga but instead di police no chook mouth for everything wey happen for Uhuru park as dem no near dia.
Spanish Football Federation (SFF) president Luis Rubiales na im announce am for news conference.
Ethiopia dey hope say di dam go bring electricity to tens of millions of im pipo wey currently dey live without access to regular power but Egypt, wey dey get most of im fresh water from di Nile, dey worry say di move go threaten water supply for dia kontri.
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19?21st May 2020 Coronavirus: How dem dey bury pesin wey die with Covid-1918th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inn...
Diddy make around $70 million after im sell one third of im Sean John fashion line wey im launch for 1998.
oronavirus: Lagos, Kano go use Radio, TV to take teach students Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 5 April 2020 Wia dis foto come from, Getty Images As Covid-19 lockdown for many states don force schools to close, state goments for Nigeria dey use odas ways for student education to kontinu.
Dis announcement send fans into overdrive as dem bin no expect upto three pipo to go house inside one day.
"Our four children are teens and tweens wey dey start new academic year, dey middle school and high school, remotely from di house for at least a few months," Mrs Conway tok.
Afta dat one di two chambers of parliament go meet to vote weda di president fit perform in duty.
Di govnor bin don deny di accuse, but di Assembly bin set up seven-man investigative committee on October 15 to check di mata well-well.
Next Level: Hope dey for Nigeria
Cameroon qualify for U-17 World Cup dis year for Brazil and Eto'o Etienne na one of de players weh coach Thomas Libiih call for camp.
Mr Macron also meet Karim waris, di young Nigerian boy wey dey do correct painting.
Sudan crisis: Military call for snap election as pipo no gree dem
I do not blame Atiku one bit for not coming on.
Na so Dexter Brains, tell BBC Pidgin News.
(Runs girls x runs boys) “ I’m not sure if there’s anything like 2 much awareness, but pardon me if there is.
Wetin we call dis foto, Even Former Nigerian midfilder Jay-Jay Okocha follow join di marathon for di 10km race.
She also get millions of subscribers for her Youtube comedy channel.
Dis na di genesis of di problem.
[Di soldiers] sometimes go go to war zones wia dem go follow meet with women for pleasure tins.
"Nobodi wey dem give beta tin go reject am, if you become lawmaker and you get dis kain offer, you go reject am"?
1 ranking and she be first Asian player to hold di top ranking in singles.
I eat am when I go Thailand for studies.
Di kontri neva experience coup for dia history before and don transfer democratic power twice as dem call am one of di stable kontris for Africa.
Xenophobia: Buhari go first tok wit Ramaphosa before e meet Nigerians inside South Africa
South Africa Thembi Christina Kgatlana score di only game of di match for di 88th minute to give Bayana Bayana three ogbonge points for Group B.
Another thing we de for inside dis tori Lassa fever don kill three health workers for Nigeria16th January 2018 New Lassa fever drug don land!