text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem say dem go follow di investigation reach di end. |
Deputy Energy Minister, William Owuraku Aidoo talk Accra based Joy FM say, de cause of power outages be sake of "major works on de 500 km pipeline from Nigeria to Ghana, which dey supplies gas to de Tema enclave." |
Another thing we de for inside dis tori Lagos APC primaries don turn abracadabra as election committee say e neva hold2nd October 2018 Video, APC don declare Sanwo-Olu winner of Lagos Primary3rd October 2018 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 2019 Election: Confam list of APC Govnorship can... |
Africa never host Fifa Womens world cup before and Nigeria's football authority (NFF) na di only body from di continent wey dey serious for di bid to host di event wey wan happun for July. |
Libya go face host Morocco for dia Semi- final match for Casablanca on Wednesday. |
E say some of di way wey people don dey behave no dey acceptable because e get intimidation and violence inside. |
Residents for Accra who dey areas like Kasoa, Bubuashie, Dansoman, McCarthy Hill, Bortianor, Weija Tetegu, Gbawe, Aplaku, Sowutuom, Awoshie, Adenta among experience de tremors.Some residents abandon dema homes for some time to find safety for open grounds. |
Ghana sign $2billion bauxite barter deal plus China Di agreement na to join hand togeda for aviation, nuclear energy, maternal and health project, plus sports and other tins for money wey pass $2 billion. |
He tell us say we dey right - Frankfurt na really di place she dey spend most of her time. |
Another thing we de for inside dis tori Why Blac Chyna wan sue Kardashian family19th October 2017 Sex tape with student don make school principal resign29th January 2018 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian te... |
No carry wife, girl friend enter camp' - Rohr to Super Eagles Di French-German coach talk say di World Cup no be tea party as im no go tolerate any kind of indiscipline when di national team camp finally open for May.19th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass... |
Dis na wetin China Acheru wey be Nigeria Football expert tell BBC Pidgin. |
The second tweet is hidden by Twitter for "glorifying violence". |
Who be Cameroon new Prime minister, Dion Ngouté Joseph 4 January 2019 Wia dis foto come from, BERTRAND GUAY President Paul Biya of Cameroon don name new prime minister. |
Africa Centre for Disease Control and Prevention give assurance say di continent dey beta prepared now to deal wit di disease pass one month ago. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di plane crash ontop one two-storey building. |
amdi Kanu - I dey come revenge for IPOB members and my dog wey die - Nnamdi Kanu 21 October 2018 New Informate 22 October 2018 Wia dis foto come from, Elliot Ugochukwu-Ukoh Wetin we call dis foto, Nnamdi Kanu disappear since September 2017 Nnamdi Kanu, leader of di Indigenous Peoples of Biafra, IPOB, wey don run comot ... |
''I dey tell people wetin I use after dem don comment because I like to watch dia reactions when I tell dem say, na paper I use make am. |
Official figures from Cameroon Aids Control Committee, CNLS show say 3.4% pipo get HIV for 2018 as pipo wit de sick don reduce. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 One data calculating company for US, Nielsen Music tok say di number of time pipo don listen to R Kelly song since di Surviving R Kelly documentary, wey end January 6, comot don double. |
ameroon: 3 things wey dey behind di palava Dem no support media player for your device Cameroon: 3 things wey dey behind di palava 29 September 2017 Cameroon don shut im border with Nigeria for their southwest region. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Apapa Bridge don ready to open21st January 2018 Nigeria: FESTAC link bridge fit collapse - Government20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plas... |
Sagamu: Remo kingdom boil sake of protest against 'SARS hand inside death of Tiyamiyu Kazeem', Police IG order investigate 24 February 2020 Wia dis foto come from, Remo Stars/Police Wetin we call dis foto, Inspector General of Police Mohammed Adamu (left), late Remo Stars footballer Tiyamiyu Kazeem (right) Latest tori ... |
Jesus protest, say im dream na to become a juggler (Entertainer wey dey throw tins up and catch dem). |
Plenty Africans no dey happy with how government dey do siddon look as things dey change for education for other countries. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police recruitment 2020: NPF on how many recruits dem wan employ from www.policerecruitment.gov.ng - See wetin go determine your employment if you don submit your form15th July 2020 Gokada CEO Fahim Saleh murder in New York - Before di tech entrepreneur death, see fotos o... |
For dis 2018, di plan na to check everything and confirm say mistakes wey fit make JAMB cancel results. |
); and di acting Director General wey dem just put, Rufai-Abubakar. |
Dis na according to di study wey WHO lead togeda wit MSD for Mothers and Ferring Pharmaceuticals. |
Even as people still dey shock for wetin dey happen for Texas, United States, as flooding don kill many people and destroy plenty property, the same thing don already happen for other countries like Morocco, Mozambique, Kenya, Tanzania, Nigeria, Uganda and even for India. |
Authorities for America don also dey put eye for her bodi on top different multi-billion dollar fraud and money laundering offences wey dem dey accuse her for. |
Why Kaisha eviction make fans call out Big Brother Naija show Erica pick Kiddwaya as Deputy afta she become new Head of House for BBNaija Im also get di power to pick any housemates as in deputy to follow am jolly immunity and di lounge, E don nominate Tolanibaj as im deputy for di house. |
Dey play one recording of Warthog wey dey die for middle of di night, put camera for around di area and even bring dia best food come but di lions wey normally suppose come out to find food, no show. |
"I dey also ask pipo to stop di violence and looting wey dey hapun all in di name of justice, and neva make assumptions base on di colour of pesin skin. |
Who e pay pass as dem postpone Nigeria election? |
Another thing we de for inside dis tori 2017 CAF Awards: People bore chakaa for Ghana5th January 2018 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana: Di box wey dey keep pickins from school8th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate ... |
Five cities wey no safe for women Foto of child rapist go begin appear for television, website Wetin go happun to Michael Jackson Legacy? |
Any difference dey between Woman and 'Wife Material'; Man and 'Husband Material'? |
Read https://t.co/i0fB0LNaoI pic.twitter.com/kB2xd09w9l— Abayomi Shogunle (@YomiShogunle) May 3, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Prison Break Produced and acted by @dino_melaye Act 1 Scene 1 you should view the 2nd tweet for scene 2 pic.twitter.com/0FlHAkONgz— Kayode Ogundamisi (@ogundamisi) May 3, 20... |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: How one Cameroon student take recover from di disease17th February 2020 Coronavirus: Travellers from China test negative for Nigeria15th February 2020 Coronavirus: Ghana dey test two suspected cases for Accra6th February 2020 'Every foreign student here wan g... |
Di tsumani wey happun for Saturday come around 9.30pm local time during dia local holiday. |
But how Kanye don change sef? |
Di pipo wey dey organise election for Nigeria, di Independent National Electoral Commission (INEC) say dem go stop di voter registration exercise next month to make time for production and collection of di Permanent Voters Card. |
16 February - Presidential and National Assembly election day 2 March - Governorship and State House of Assembly election day Another thing we de for inside dis tori Halloween or New Yam Festival?1st November 2018 Eid-El-Kabir: Sallah ram wey cost no go stop Port Harcourt pipo to celebrate21st August 2018 How to: Epp y... |
One thing wey adult wey wan abuse pickin dem dey first do na to begin buy dem things small-small, so di pickin go believe say di adult like am. |
Di star start war ontop social media after she post video of her new braids ontop snapchat come call am "Bo Derek" braids. |
What is good in broken dreams? |
Melaye na politician wey no dey hide mouth to talk im mind for National Assembly. |
Also, for stop family and mimbas of human rights groups, na really cause for concern. |
Some odas na becos of di place wey dem dey stay, na only short one possible for dem to use. |
E dey difficult to convince pipo to watch women football wen dem no even know di players." |
Some of di artist dem wey do di campaign na Fantacee Wiz Kamara, Wahid A Dumbuya, CeeJay Mark, Philki Kamara, Mtwo Dladiesdoctor, Peepuls Pee Peepuls and plenty others. |
But di latest revelation be say Shatta dey accuse CAF say dem disrespect am, sake of dat he do dem setewaa. |
27 August 2018 Wia dis foto come from, Facebook/Sarkodie Wetin we call dis foto, Pipo dey vex for rapper Sarkodie Ghanaians dey vex for one of di kontri top artiste, Sarkordie sake of how e post new song from Nigeria musician, Mr P for Instagram. |
Dis one go help you in case of next time, so dat di doctor wey dey see you go fit compare di last results with di one wey you just do make dem see weda di thing dey better abi e dey bad dey go know," na wetin she add put. |
But Soibi Ibibo Jack wey organise di protest waka tell BBC Pidgin say dia concern be say police dey describe all di women wey don die say dem be prostitutes, say dat wan no be true. |
'How I dey take snap Aisha Buhari' |
Make we check some indices like minimum wage and standard of living to explain. |
Sabi more about Malawi Another thing we de for inside dis tori Malawi wan investigate people who kill ‘vampires'11th October 2017 Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 Madonna: My son na im go be Malawi future president20th February 2018 Malawi albino attack survivor: ... |
See di kuontri wey don begin receive international flights and how dem dey do am See di prison wia FBI keep Hushpuppi Wia dis foto come from, Tweeter/Gawat Jubril A. |
Okoro john na taxi driver for Wuse Market- one of di main markets for Abuja, e say even though pipo lock shop if goment no do anytin fast, many of dem go die from hunger virus. |
Di issue for South Africa don cause plenty kata kata for both kontris as South Africa don even close dia embassy for Nigeria and Nigeria even announce say dem no go attend di World Economic Forum wey dey happun for South Africa. |
Mr. Ekpeyon wey im three pickin escape say dem tell am say as dem dey come back from school, fuel finish for road na im di driver come buy put. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To dey wash hand well-well dey help prevent plenty disease For Cameroon, di Minister of public health release press statement to inform di kontri pipo say make dem shine dia eyes well and respect di basic hygiene rules Wash your hand every time with clean wat... |
Di tok tok pesin of di command SP Muhammad Shehu tell BBC say dem no dey aware of dis but dem dey try dia best to make sure say security good for both towns and villages wey dey Zamfara state. |
"Sorry, sleep carry me go from di ocean. |
Why National Assembly dey probe NDDC? |
Nigeria confirm im first case of coronavirus on Friday and Nigeria Minister of Health, Osagie Ehanire say dem don send more than 60 doctors go Murtala Muhammad International Airport to assist with testing of passengers wey dey arrive. |
Di tin don burst plenti pipo head for Nigeria, dem dey vex unto how senior goment minister shoot shot wey get serious question mark. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Why Femi Opabunmi no dey play ball again17th April 2018 Video, Meet di girls wey wan win gold for senior Olympics21st April 2018 Video, Ugo Monye, di ogbonge tailor wey break internet wit Ebuka agbada24th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSM... |
Di former Nigeria National Security Adviser wey be retired Colonel write letter on Monday give Federal High Court for Abuja say im don decide say im no go participate for court hearing ontop im mata till federal goment agree to im bail. |
Happy Christmas: Christmas celebration for Elegushi in Pictures |
National Association of Resident Doctors for Nigeria don deny say dem wan go on strike. |
Social Media Award for Nigeria sama actor Williams Uchemba wit tear rubber motor |
Di worst, but popular passwords for 2017 wey no dey safe |
@USEmbassyAbuja @UKinNigeria @theresa_may @UN @EU_Commission @10DowningStreet @UKParliament pic.twitter.com/FWurSN8FPq— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) February 26, 2019 End of Twitter post, 1 Dem say make Nigerians reject di results from INEC until di Commission provide di data from di card reader accreditation... |
A man appointed to advise the President on corruption justifying a crime? |
Upon di challenge dem, Brian still dey confident say Matibabu go work and im dey look for $600,000 so dem fit enta market by di next two years - wit hope say n aim machine dem go use for future to test for oda diseases like anaemia. |
E go fit make am if im enta now? |
Politicians wan use kill-kill wey dey happun blackmail me - Buhari Former govnor don win Ekiti govnorship primary 'Police slap me, come shoot me' na wetin Governor Ayodele Fayose dey cry ontop Channels TV live feem Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of You... |
E bin leave im home town enter Abuja to look for better life. |
Dem no longer need to come our office for Abuja Airport Road for dat one" Na wetin Muhammad Babandede, Comptroller-General of the Nigeria Immigration Service, NIS, talk after Senate President Bukola Saraki commission di new passport office. |
Skip Twitter post, 1 I'm sure faceapp is probably being used to train facial recognition systems, but, man, I am not gonna age well. |
Im still tok say if you be popular pesin, no how pipo no go tok about you but make Aigbe no send wetin pipo dey tok about am as long as she use pure way get her house. |
De fetish priestess, accuse de old woman, Akua Denteh of witchcraft after which dem torture am for hours which lead to her death, for Kafaba which dey around Salaga. |
48 years old Andrew Kongnso, wey be parent for Northwest region say e decide for move e two boy pikin dem for seka say deh don become target. |
Why INEC wan stop voter registration for August INEC say you go fit register for your PVC on Saturday and Sunday INEC say dem decide to extend di registration period to give pipo more time to register afta dem do meeting with Resident Electoral Commissioners (RECs) from all di states and Federal Capital Territory (FCT)... |
Di new South African President Cyril Ramaphosa don nack chest give im people say di country dey enter 'new dawn'. |
Tori be say di militants don threaten to killi killi oda innocent pipo wey dem bin dey hold including Dapchi school girl Leah Sharibu. |
Al-Shabaab: Former Leader Don Surrender Dis na also Turkey largest overseas base Tori be say di base dey spread out over four square kilometres, something wey also make am Turkey biggest overseas military base. |
Na im be di first black man to wok for Formula 1. |
Everi morning, na im dey wake up im two oda sisters make dem pray, e dey care for all di pipo wey dey come our house and no dull moment wit am". " |
Inside dis 50,000 people, like 30,000 come from Otodo-Gbame and Ilubirin community waterfront. |
Di Independent National Electoral Commission INEC say di supplementary elections for National Assembly elections go hold on on 9 March 2019 di same day wey Govnorship and State House of Assembly Elections go hold across Nigeria. |
But President Akufo-Addo give assurance say early part of 2019 en government go provide one ambulance for each constituency. |
Ms Benghabrit tok say even though dis plan no dey sweet dem for belle, dem no fit dey look Uche face unto dis expo palava. |
End of Facebook post, 3 Di 998 list dey feature 9 ministers of state, 27 presidential staffers, 256 junior political appointees, and some oda 706 persons including domestic and household workers and civil servants. |
Another thing we de for inside dis tori Google Maps wan begin use Nigerian accent?4th July 2019 Why Google staff dey provoke1st November 2018 Meltdown and Spectre bug dey worry modern computer and phone5th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informa... |
Ghana aphrodisiacs: 'Long journey, stone, commando plus oda herbal sex drugs fit give you infections Thomas Naadi BBC Ghana correspondent 7 September 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Man for Kano State, nothern Nigeria wey dey sell natural sex melecine Melecine wey fit make man strong for bed do... |
Another thing we de for inside dis tori Armed Forces Remembrance Day: 'Dis na wetin we dey face'15th January 2018 Armed Force Remembrance Day: How Boko Haram, Niger Delta militants palava change January 15 soldiers remembrance15th January 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.