text
stringlengths
21
14k
1997 Will propose to Jada for November 1997, and dem two marry one month later.
Ah meet Jean Baptist Bokam former Gendarmerie boss, together with General Elokobi wen ah dey for SED, de same mata; how for solve anglophone crisis through dialogue with all dis pipo" Bibixy tell court.
Another thing we de for inside dis tori SDF suggest key points for Cameroon national dialogue13th September 2019 Paul Biya no tok beta as e no end fight for Anglophone regions - Sisiku12th September 2019 Paul Biya don order national dialogue for end of September10th September 2019 Paul Biya wan do surprise broadcast to Cameroon pipo10th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem don sentence dem to live di rest of dia life for prison.
Kontri pipo dey between rock and hard place".
Di oga wey be former governor for Nigeria talk all dis one when e dey talk to tori people during press conference wey im take mark im 79th birthday.
Di real population of pipo wey dey live wit disability now for Nigeria neva dey, but World Report on Disability say 25 million Nigerians dey live wit different kains of disabilities.
Dis na as AKA say e go beta pass if Wizkid come instead of am.
Wetin join dis three kontris be say dem be regional nebors for West Africa and dem follow join di highest number of migrants wey dey run go Europe through Libya.
Wia dis foto come from, @theactionben/Twitter Naija pipo para for internet Many Naija pipo use di #RIPWura for social media to mourn di death of 26yr old Adewura Bello.
rians for South Africa - "Dem don destroy our house and shops" - Nigerians for South Africa 20 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No be today dis palava start.
"Why be say na only love films we go dey do when many oda areas to torchlight dey.
Lagos Attorney General - Danish husband na im kill Nigerian wife and pikin - Lagos Attorney General 25 April 2018 Wia dis foto come from, @OFFICIALIZEE Wetin we call dis foto, Lagos State goment say trial of Nielsen go begin for High Court as soon as dem don assign di case Lagos State goment say everi-everi don ready to carry one Danish man - Peter Nielsen go court on top say e kill im Nigerian wife-Zainab and three-year-old daughter-Petra for Banana Island area, Ikoyi on 5 April 2018.
Another thing we de for inside dis tori Onnoghen: Wetin you suppose sabi about di National Judicial Council28th January 2019 CJN: National Judicial Council don summon emergency meeting ontop Justice Walter Onnoghen suspension27th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Female Genital Mutilation: Wia e dey happun and why?
Two hundred years before women go enjoy equal pay Inequality between men and women wen e reach to make moni plus oda opportunities for different parts of di world dey show well well, but di gap wen e come to politics dey even worst.
Shoprite yan for dia latest financial statement say di Xenophobic attacks wey happun for Nigeria for September, 2019 bin affect dem wella.
Na 10 regions dey for Cameroon and dem go announce di results for all of dem come declare winner.
ria: 300 doctors migrate comot to other countries for 2016 15 December 2017 Wia dis foto come from, Thinkstock Wetin we call dis foto, Na 2,500 doctors fit migrate from Nigeria dis year President of di Nigeria Medical Association (NMA), Prof. Mike Ogirima don complain say 300 doctors comot from Nigeria, go find better place to work for 2016 alone.
Boxing Day - December 26 Boxing day na di day afta Christmas all ova di world.
Another thing we de for inside dis tori Buhari - 'If Nigeria no kill corruption, corruption go sooner or later kill Nigeria'6th July 2018 CUPP: Four tins Nigeria new opposition join-bodi party wan use win 2019 Elections10th July 2018 2019 Elections: Nigeria main opposition PDP collabo 38 oda politic party change name to CUPP9th July 2018 CUPP: APC members dey react unto tear rubber PDP coalition to hama President Buhari10th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist leader dem dey Yaoundé?28th January 2018 Cameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja22nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Liverpool bin enta second position wen dem win di first match on Saturday 2-1 for Crystal Palace, as Mo Salah score late goal for dem.
They are missionaries to Cameroon and have only been there a week.
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: No single pesin below di age of 35 dey Buhari ministerial list25th July 2019 Seun Fakorede: Di 27-year-old Oyo state commissioner nominee20th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori UK: MP Mark Garnier don enter 'vibrator' wahala29th October 2017 Video, My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara - Sex toys merchant3rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
The government don set target to give every house toilet by 2019, but dat work never really get head.
First British pesin to travel go space say aliens exist and dem fit dey here on Earth 6 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di first Briton to travel go space, Dr Helen Sharman don tok say Aliens dey exist and e dey possible say dem don dey live among us here on Earth.
Another thing we de for inside dis tori Kendrick Lamar don win Pulitzer Prize for im music17th April 2018 Coachella: 5 tins wey Beyonce do wey scatta pipo head15th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E move from IM anti-European Gaullism waka to dey push for one European Union constitution wey French voters later reject.
Cameroon gofment and tour group talk different about tourist 'kidnap'
Di main koko wey ginger dis voters na supreme court appointments, healthcare, economy and di approval for president Trump.
The building was a gift from China.
Wetin be affidavit Affidavit na one record wey get complains wey dem take accuse pesin say e commit crime.
Labour, FG finally agree minimum wage salary adjustment Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Ibim Semenitari na im hand over to Nsima Ekere for 2016 as Managing Director of NDDC She say many pipo bin don chook eye for di work wey di NDDC dey di before like di Steve Oronsaye Panel report wey former President Goodluck Jonathan bin commission, wey even bring out white paper and di report touch plenti matter as e concern contract award, quality of projects implementation, failed projects and even recommend some kain of reorganisation and even wen she bin dey dia, she also submit three quarterly reports wey also show her observation.
Di opposition also base dia petition ontop oda tins.
Wia dis foto come from, Lady Gaga twitter handle Wetin we call dis foto, Lady Gaga say she want make people know more about di sickness.
How iPhones don change over di years from 2G to 11 Pro Wia dis foto come from, APPLE You fit update your software to dis versions if you get for iPhones iPhone 11 iPhone 11 Pro, Pro Max iPhone XS, XS Max iPhone XR iPhone X iPhone 8, 8 Plus iPhone 7, 7 Plus iPhone 6S, 6S Plus iPhone SE (second generation) iPhone SE (first generation) iPod touch (seventh generation) If you get any of dis device dem, you fit don already dey get di notification and dis na why you suppose update am.
Nigeria dancing senator dey face court charge for exam fraud 4.
ZANU-PF say as dem hold di Mugabe family, e dey "necessary for di constitution and di sanity of di nation," because "no be Mugabe and im wife get Zimbabwe or ZANU."
While di House of Representatives pass di bill, e fail for di National Assembly as Godswill Akpabio, di minority leader dat time lead opposition senators to reject di bill.
Oda housemates wey fans of di show still dey look forward to see na; Sheyi, Mike, Ike, Cindy, Venita, Omosola, Jeff, Kim Oprah, Tuoyo, Kaffy, Elozonam, Frodd, Joe, Avala, Diana, Ella, Enkay, Esther, Gedoni, Isilomo, Jacky, Nelson Sir Dee, Thelma Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2019: UK policewoman Khafi don comot from Big Brother House15th September 2019 Big Brother Naija 2020: Africamagic TV bbaudition don start - Dis na how you fit apply21st May 2020 BBNaija 2019: Stripper, Awolowo grand pikin, 'Port Harcourt first daughter' storm Big Brother house1st July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Even as France dia team get plenti players from Africa and deh di call dis team sixth African team and Africa United, tori afta France komot Belgium with 1-0 win na say Cameroon qualify France for final.
Mr Alaka still say women draw no dey ever dey predictable, "but di players wey dey form na Garbine Muguruza, Karolina Pliskova and Petra Kvitova; any of dem fit win di last Grand Slam for di year."
E dey always dey express im opinion concerning national and international issues.
E fit also lead to organ failure For serious case, di infection fit cause Pneumonia severe acute respiratory syndrome kidney failure And Death Wia dis foto come from, Kevin Frayer Wetin we call dis foto, Authorities confam say di virus fit spread from human-to-human How Coronavirus dey spread and kill pipo Wetin we know about Coronavirus As at today di virus wey don kill more dan 2,004 pipo and infect over 75,000 pipo all ova di world.
Another thing we de for inside dis tori Communication Minister: Na pipo weh wan destroy Cameroon sponsor EU parliament declaration23rd April 2019 ‘Deh don catch army weh e force pikin dem for immoral dance for Bamenda’-Northwest governor27th September 2018 America say make Cameroon goment investigate killing for prison official12th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Video producers: Olubunmi Okunnu and Chiemela Mgbeahuru Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Book reviewer Tamara Ebitonmor na 11-year-old wey don read pass 400 books, Duration 1,0030th April 2019 1:42 Video, Coding for kids: Meet Fathia wey design robot wey fit fold cloth afta wash, Duration 1,426th May 2019 1:26 Video, Hope Frank: Di young boy wey use wood and syringe build excavator, Duration 1,262nd May 2019 2:54 Video, Jeremiah Addo: Meet Ghana two year old wey fit be world smartest kid, Duration 2,5426th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Abuja earth tremor: Borehole wey pipo dey drill upandan na im make ground shake
pic.twitter.com/FplEs1Qgve— Zainab Shamsuna Ahmed (@ZShamsuna) September 24, 2018 End of Twitter post, 2 Oga Buhari also release N20 billion in response to Academic Staff Union of Universities (ASUU) request for money to take upgrade public universities dem.
katakata and figh-fight dey Libya since dem kill dia long term leader Muammar Gaddafi for 2011.
As President and Vice President of The Queens Commonwealth Trust and The Duke’s role as Commonwealth Youth Ambassador, The Duke and Duchess cannot wait to meet with young leaders mobilising change and adding to the beauty of these Commonwealth countries • “We look forward to seeing you soon!” • Photo PA images / Tim Graham - Getty Images / @Sentebale /@AfricanParksNetwork / @YouthAlert A post shared by The Duke and Duchess of Sussex (@sussexroyal) on Sep 6, 2019 at 5:57am PDT End of Instagram post, 1 Di Duchess go do official tour wey dey torch light community and grassroot leadership mata.
Oral sex fit give you cancer Fulfilling sex life Dem dey get satisfaction and dey get fulfilling sex life.
Well, social media don change as people dey follow di matter.
See latest you need to know4th September 2020 Regina Daniels, Ned Nwoko tok about dia pregnancy and life for new documentary 'our circle'30th June 2020 Ed Sheeran and Cherry Seaborn announce birth of dia daughter Lyra Antarctica – See oda celebs wey become parents dis coronavirus period1st September 2020 "Kiddwaya eviction" shock housemates, fans of Big Brother Naija 2020 reality television show14th September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 Nigerian schools resumption date and ASUU, goment universities plus parents fresh concerns1st September 2020 "Obasanjo, Buhari" on Nigeria as 'failed state': Boko Haram, Biafra, poor health system, infrastructure cripple Nigeria as "failed state"?14th September 2020 BBNaija KiddWaya papa Terry Waya say leave Kidd alone, Big Brother Naija show dey open to 'poor man' pikin like my son and rich man pikin like your favourite housemate11th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Shaun Botterill Wetin we call dis foto, Nigeria player Alex Iwobi start for Arsenal against Chelsea Another thing we de for inside dis tori Manchester United fit lose Paul Pogba reach six weeks14th September 2017 I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
See why some Buhari goment policy change dey make Nigerians remember Jonathan Frustration as Nigerians reject 100% increase for new electricity tariff - See how much you go pay now & seven reasons why NERC suddenly hike di tariffs See di three tins Senate wan do afta Sen. Abaribe ask President Buhari to resign "Economically our kontri don dey become basket case and poverty capital of di world, and socially, we don dey become scatter and insecure kontri," na so di president tok during him speech.
79 pikins, school principal plus driver na im dem kidnap for PSS Bamenda Cameroon PSS Nkewn principal, teacher, two students don free Kumbo quiet laik burial ground afta fighting, and deh burn-burn houses As Anglophone crisis di so so go before, kidnapping di reign now for de two regions.
•Morley na lawyer and e be son of minister.
Togo Minister of Health, Moustafa Mijiyawa say di launch of di centre go help ECOWAS country dia health systems and fight all di disease wey dey kill-kill people.
Wetin we know about Tsvangirai condition?
But Rema manager Sean Okeke bin tell BBC Pidgin dat time say "Rema no die o - na pesin hack im wikipedia page put dat fake informate."
HAN: CAF don cancel Kenya visit 3 September 2017 Wia dis foto come from, Marco Longari/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Kenya na im dem don arrange to host the 2018 African Nations Championship (CHAN) from 12 January to 4 February 2018 Di political situation wey dey happen for Kenya don enter football as di Confederation of African Football, CAF, don cancel di inspection visit wey dem wan do for Kenya, wey be di hosts of 2018 African Nations Championship (CHAN).
Applications for Canadian citizenship rise reach 130% from October 2017 to June 2018.
JAMB dey find foreign students to come school for Nigeria 13 August 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Most schools don find ways to carry on without di workers wey dey strike, so dia calendar no go scatter.
Some of im popular songs na ''Ayoo'', and ''Umbrella''.
Since 2016 weh Anglophone crisis start population don tight for middle as goment and separatists di fight, deh don kill plenti civilians, 430,000 pipo run go oda areas, 33,000 for Nigeria.
'But di question evrione dey asking na if dem go play good football too against team wey strong like Croatia wey follow teams pipo dey eye to go far for di world cup.
And last but not least, a whole lot of hope.
Prophet T B Joshua, Apostle Suleman, Prophet Odumeje, Dr D K Olukoya dey 'climb mountain for Covid-19'
Kidnappings for ransom na something wey dey frequent for Nigeria as jaguda pipo dey target both locals and expatriate for di kontri.
Why Trump taking hydroxychloroquine no dey okay wit COVID-19 experts Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Coronavirus: Hydroxychloroquine fit protect you from Covid-19?, Duration 1,0020th May 2020 Hydroxychloroquine side effects: All you need to know about di drug Trump say im dey take to prevent coronavirus19th May 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis feem no go only end Phase Three but also end di whole series wey Marvel Studios presido Kevin Feige call di Infinity Saga.
Another thing we de for inside dis tori How Australia and oda kontris wan boost dia population18th July 2018 BBC Innovators: Di lawyer wey leave her work to help mama dem born pikin4th September 2018 Beta ways to take wake your pikin up from sleep for morning8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A post shared by President Donald J. Trump (@realdonaldtrump) on Nov 2, 2018 at 9:02am PDT End of Instagram post, 1 Trust social media users no waste time begin add dia own.
Another thing we de for inside dis tori Immigration: No more UK visa for low-skilled workers afta BREXIT, dis na why and wetin go happen next19th February 2020 Nigeria 2020 Visa Policy: Wetin you need to know about di new system4th February 2020 US travel ban: Why Trump ban Nigeria and five oda kontries1st February 2020 UK Student Visa: Ministers change 2012 visa rules to allow foreign students to work for two years afta graduation11th September 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Some of di areas we don comply wit but some dey wey wwe nevar deal wit,"Im tok.
Police say di officers celebrate di arrest because di gang dey notorious for several robberies around Iba and di area, but di statement add say dem take am too far wen dem kill di suspects instead of to take dem go station.
Di world joinbodi inside statement dem release say di law no support di court order.
"But, President Biya for 1984 change de name from United Republic of Cameroon to Republic of Cameroon, so na dis day Cameroon suppose for celebrate as de day stop for exist for real sense", Verkijika argue.
According to statement wey land from di All Progressives Congress Presidential Campaign Council, di President busy campaign schedule make Buhari enta Abuja very late in di evening wen di debate don already start.
Army later release statement say di tori pipo reveal army secret for tori wey dem write on Sunday.
Kano women - Nigeria 2019 elections: We no ready leave our 'Lalle' to vote - Kano women 16 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Some women for Kano State, South West Nigeria say dem no wan stop dia traditional beauty regime wey dem dey call 'Lalle' but dem go still wan vote on election day.
They invaded the village at 4:00am when villagers were still asleep.
Dem destroy all my water cooling machine plus my house.
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Morocco turn face support Cameroon6th March 2018 AFCON 2019: Cameroon workers for Olembe site di strike13th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
2019 Afcon: Majid Waris no get ‘sɛlɛ’ for Coach Kwesi Appiah Black Stars squad inside 11 June 2019 Wia dis foto come from, Facebook/Ghana Football Association Black Stars Head coach, Kwesi Appiah release en final 23-man squad for de 2019 Africa Cup of Nations tournament which go happen for Egypt.
Ojo Olawale: "I bin tink say I go blow afta I win Project Fame" Dem no support media player for your device Ojo Olawale: "I bin tink say I go blow afta I win Project Fame" 6 December 2018 Wen Ojo Olawale win di 2013 edition of popular music show MTN project fame for Nigeria, dem give am grand prize of N5m, tear rubber moto and recording contract.
No light situation for most African kontris don make pipo over depend on generator for light.
2019: Accra floods kill 5 In April dis year, 5 people die for Accra after de rains cause floods for parts of de capital.
"We get few pipo wey dey come di islands," Sophia Fowler wey dey work wit di hotel group tok.
Another thing we de for inside dis tori Gaelle Enganamouit don start Cameroon first football academy for train woman4th January 2019 China - Africa summit: Why Africa dey rush China3rd September 2018 Train don get accident for Lagos10th January 2019 Itakpe-Warri passenger train don begin run free of charge for 4 weeks26th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem first publish Things Fall Apart for 1958, and e don sell over 12 million copies for more dan 50 languages.
FIFA World Cup 2018: 32 teams, only 1 black coach Racism: Inter don chop stadium ban for Koulibaly head Di Twitter account of Professional Footballers' Association, wey dey represent footballers for England and Wales, change dia social media design to red wit di word 'Enough.'
Also, dem for try validate di claims say di about 7000 people dem wan deport be Ghanaians true true, but US no wan hear that matter.
Ugbana Oyet move to UK wit im family for 1991 and im don correct work as engineer as im work on billion dollar village complex for Abu Dhabi to one new city for Saudi Arabia.
How long goment go pay dis moni?
Among di protesters wey di Nigeria military regime execute dat time na di popular writer Ken Saro-Wiwa.
Another thing we de for inside dis tori African leaders wey don tay for power22nd November 2017 ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final14th August 2018 Lawal Daura: Seiyefa go replace di former DSS oga wey Osinbajo sack8th August 2018 #EndSars: Nigerian VP Yemi Osinbanjo say goment dey chook eye inside di mata28th July 2018 0:32 Video, Osinbajo: 100 days as Acting President, Duration 0,3217th August 2017 'I no get any plan for Nigeria presidency' - V.P Yemi Osinbajo9th October 2017 Equatorial Guinea: France don sentence Vice President go 3 years jail27th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say dem free dem wit no charge.