text
stringlengths
21
14k
Oga Onu say Nigerians abroad dey send $22 billion back home evri year but e tell dem make dem come back home.
Wia dis foto come from, Andrew Ikyalla Wetin we call dis foto, Pipo gada for di village "First, our understanding of wetin dey happun be say e get pure criminality inside, some of dis gunmen na thieves, dia own na just to come loot and rape women."
Hana Kimura: Japanese professional wrestler and Netflix star die at 22 24 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kimura na one of six cast members for Japanese reality TV show Terrace House before dem suspend filming due to coronavirus Hana Kimura, professional wrestler wey appear for Netflix reality show Terrace House don die for di age of 22.
For di first time women go begin enter stadium for Saudi Arabia 30 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Up till now, na only men fit enter stadiums for Saudi Arabia.
Meet di man wey be friend with deadi bodi" Dead woman born pickin Ghana: Ebony Reigns in family announce date for in funeral But Hlengwa say make nobody see di support wey dem give Zuma like say na political something.
Nayel for im own page too say, "I no fit wait to dey continue to grow togeda for dis journey called life, and I no fit imagine my own without you again."
Di court also order di government to pay Mr. Sam-Sumana all di salaries and allowances dem wey dem dey owe am since di sack for 2015.
Russia-Africa Summit: Wetin Buhari, Akufo-Addo, Biya go gain Wetin Buhari dey find go Russia Wetin dem tok President Buhari and Russia President Vladimir Putin agree to fast track di relationship of di two kontries and also pursue all di abandoned projects all di ones wey dem never complete wey di two kontries bin sign to do.
'I dey very proud to win di first love election for Africa' I no fit love any Nigerian woman again afta wetin I taste - Isa For prison, Michael turn na ‘prison-preneur’ make handwork sell’am e use de moni for pay lawyers for follow up de mata sotei deh see say e komot for ngata.
Why Nigeria no fit produce identity card again 'Go your new local government to get voters' card' - INEC Why we no fit use electronic voting for 2019 - INEC Over di weekend, many Nigerians begin dey download dia National Identity Card from di mobile application wen informate reach Twitter say dem fit download from di app.
According to Biggie rule, housemates no suppose communicate without cameras/microphones recording the communication (e.g.
Plenty experts dey feel say di result of di election go close, and because di winner suppose get 50% of di votes to win, second round fit dey.
Fela Kuti: Di musician wey goment fight yesterday, dey celebrate today 2 August 2018 Wia dis foto come from, David Corio If you dey follow di music of late ogbonge Afrobeat musician, Fela Anikulapo Kuti, you go know say im no dey send goment pipo.
Notre-Dame Cathedral go look 'rebuilt & finer' in five years
Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, wey be agency wey dey look into corruption matter for Nigeria claim say Diezani bin pay $21,982,224 for di properties.
Sabi pipo say dis trend to dey fall in love with cartoon character don dey grow for Japan as many women no go even look your face for dia if you no get money.
Dem dey make di victims tie red cloth for dia waist during di time wey im dey abuse dem.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women bin shave head last year on top spy porn wey bin dey trend for di kontri South Korea don get long tradition to shave dia hair as form of protest, dem dey do am to show say dem dey committed to wetin dem belief in.
History teachers 'scarce' for Nigeria schools - Teachers joinbodi "Na something wey dey pain me everyday because I no fit read or write anything, if I see my name for paper, I no go fit read am."
Cheruiyot use two hours, 18 minutes and 31 seconds take win, and di na di fastest wey she don run.
Former prisoner Alice Johnson go model Kim Kardashian West underwear
hampions League: Six teams wey fit qualify for round of 16 4 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Juventus na di only unbeaten team for Europe Six teams fit qualify for di round of 16 of Uefa Champions League with two games to spare afta matchday four.
E don tey wey people hear about di mata only for rumour to start again say im don die.
Juventus na two-time European Cup/Champions League winners but dem neva lift di trophy since 1996.
Ethereum like Bitcoin na money but you no fit see am although e dey live inside online cryptocurrency wallets.
Another thing we de for inside dis tori Airbus: NDC deny allegations say Mills/Mahama administration collect bribes from Airbus airplane company3rd February 2020 J.J Rawlings shock Ghanaians as he komot from en car dey direct traffic26th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori 7:25 Video, Africa Eye: How one codeine investigation change Nigeria, 7,258th June 2019 Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 9:40 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see, 9,4027th June 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020.
IGP put police on red alert sake of Soleimani death Iran Revolutionary Guard say di attack na do me I do you for di death of Soleimani on Friday.
hris Hughton: Brighton don sack dia manager afta dem carry 17th for Premier League 13 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Chris Hughton don chop sack as club manager of Brighton afta di club finish 17th for Premier League.
As at Sunday, di group get like 274 members.
Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know 23 March 2018 Nigerians dey jollificate over di release of di Dapchi schoolgirls by Boko Haram on March 21.
Di last time Russia smell quarter final na 48 years ago for 1970.
Pipo wey see di post no believe am at first, some even dey wonda weda yahoo-yahoo boyz don hack her social media accounts Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram It is disheartening to note that some aspirants used their hard earned money to purchase nomination forms, got screened, cleared and campaigned vigorously yet found their names omitted on Election Day, these forms were bought at exorbitant prices.
Hasatu Haruna say wen she hear di loud vibration, fear just catch her, she tink say na world wan end.
Kidnapper sleep off for victim house afta im take tramadol 7 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Kontri man dey tok say evri day for di tiff, one day for di owner, na wetin happun to one suspected kidnapper wey been wan kidnap one pharmacy owner but sleep off because of tramadol wey im take before di operation.
Police for world wey include India don dey warn about how di dance challenge take dangerous.
As she dey wait for her papa to rejoin di family from Senegal, tins turn around for Amy as she begin follow her disobedient neighbour Angelica, twerking dance team, wey dem dey call 'Cuties'.
Nigerian man on death row for Saudi Arabia regain freedom afta three years
Nigeria Emergency Management Agency - NEMA confam to BBC say three pipo die and plenti pipo wound and those wey wound dem dem carri dem go hospital.
Na mostly Republicans dey put dis law as dem say dem need to guard against voters fraud.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon weapons and fighters dey increase crime for Cross River - Govnor27th July 2018 Anglophone crisis: Dog, Rat, Ambazozo example for hate speech weh deh di cause palava for Cameroon - LYC15th January 2019 Anglophone crisis: 'Small pikin', two fighters die as army attack separatists for Kumbo Northwest Cameroon23rd January 2019 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see27th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Twitter Di win don carri Nigeria go top of di group, wey also get Madagascar and Guinea wey go play later on Saturday.
Rwanda na di first African kontri to impose total lockdown for two weeks.
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians20th January 2018 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Benue Killing: "Na looters wan spoil Buhari name" - Garba Shehu20th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you39 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Nothing dey to hope on now, everything burn' -Festac victim21st December 2017 FESTAC fire: Wetin dey cause petrol tanker accident for Nigeria?14th December 2017 Ghana: Seven people don die for explosion8th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
AFCON 2019: Di Algeria v Senegal final wey dey ginger pipo 19 July 2019 Wia dis foto come from, BBC/Getty Na who go cari di AFCON cup?
It's reminded me of how powerful the media is and how heavy a responsibility we bear.
Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex 6 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Men like make dia partner dey tell dem say dem sabi bed work well-well Dirty tok fit be correct way to spice tins for di bedroom and both men plus women dey gbadu am.
Another thing we de for inside dis tori Champions League draw: Liverpool go face Manchester City for quarter-finals16th March 2018 Champions League: How di teams go do today?18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigerians lost N12bn on top 'get money quick' scheme21st August 2017 Bitcoin: Wetin be dis digital money thing?16th July 2020 Menzgold do clients for Ghana 'mugu' plus fake gold 'Aurum Utalium' den sheda lock dema investments?26th September 2018 Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Oceana say dem use information wey dem get from Global Fishing Watch, wey be online technology, to take know how commercial fishing dey go on for world.
Louis Vuitton chief executive Michael Burke praise di designer en "sensibility towards luxury den savoir-faire" wey he add say Abloh go be "instrumental in taking Louis Vuitton demma menswear into di future".
Dis na wetin one report wey United Nations Development Programme -UNDP wey come out today talk.
Khalid Sheikh Mohammad: Trial for '9/11 master planner' don get date
Afta like two minutes, she get herself back come shake di new justice minister hand.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 2019 elections: INEC oga for Oyo state say e no tok say politicians dey disturb am to buy PVC28th December 2018 INEC PVC: Nigeria Elections office don shift voters card collection deadline8th February 2019 2019 Elections: INEC don release voting procedure for Nigeria10th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete Daniel Semeniworima Senior Broadcast Journalist 28 July 2020 Wia dis foto come from, Getty/SCREENSHOT Hydroxychloroquine wey be anti-malarial drug na for May 2020 US President Donald Trump first say im dey take hydroxychloroquine as preventive measure against Covid-19, although sabi pipo don warn about di side effects.
Africans and Muslims delivered you a second World Cup, now deliver them justice.— Khaled Beydoun (@KhaledBeydoun) July 15, 2018 End of Twitter post, 1 Beydoun tweet get more than 200, 000 retweet and more than 500,000 likes.
Five tins wey show say pesin dey poor Nigeria no be headquarters of poverty - FG Also Nigerians wey get plenti money boku well-well and di gap between di rich and poor na something wey everibodi fit see for di big big cities dem.
She no only enta, she greet di coach wit handshake and hug, she hug di players dem too even though some no wear shirt.
"Abeg no dey send all di conspiracy theory about coronavirus, abeg guys, dis no be di time for am.
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: 'Afta 1018 days waka pass, las las Supreme Court don free me'6th July 2018 Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far6th June 2018 Supreme Court don free Senate President Saraki from court case6th July 2018 Di 12 commandments wey National Assembly produce for President Buhari5th June 2018 Offa robbery: Police say five of di suspects get connect wit Bukola Saraki6th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
E no clear weda market go still dey open and dis dey cause panic buying.
Another thing we de for inside dis tori #nottooyoungtorun: Young pipo wan begin run tins for Nigeria14th March 2018 Not Too Young To Run Bill fit happen for Nigeria?8th February 2018 Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy10th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
I agree one time, two times… She go say, "I want am, I need am, so go give me.
She feel say di way di US Anti-Doping Agency oga dem dey do her drug test no dey random, but she dey happy to do her own, make di sport dey 'clean.'
Another thing we de for inside dis tori Video, Dem rape my 16-month-old pickin1st March 2018 Nigerian men dey support as Lagos state nack 25 years in prison for rapists13th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di man wey dey turn condemn tyre to art Dem no support media player for your device Di man wey dey turn condemn tyre to art 11 May 2019 Nkwocha Ernest na sculptor wey im own ginger dey come from old tyre.
Na so im come begin conjure, dey voke, dey nack im ogene to bring rain down.
The duo are giving their best but certainly not good enough for a show as big as "The Headies"#headies2019#Headies— SALISBURY (@SALLISBURRY) October 19, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Nigeria has Ebuka, Ik, Frank Edoho, Uti, Joseph Benjamin, Vj Adams, Andre Blaze, Ehiz, Moses Praiz and many other talented male Tv host but Hiptv decided to patner Nancy Isime with Reminisce.....#headies2019— King Tife (@Kingtife01) October 19, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Fashion wise Nancy Isime( A big Fan) & Reminisce ..Host Duties - Zero I cringe every time they try to carry the crowd the "best way they can" #headies2019 #Headies— TheBlvkeRose (@miz_tome) October 19, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 This Reminisce And Nancy Isime Combo no be am at all #Headies— Revolutionary Effa (@DrEffaB) October 19, 2019 End of Twitter post, 5 A lot of di artistes no show Dis one na something wey pipo no like at all as some of dia favourite artistes - even di ones wey dey nominate no show for di ceremony.
Although, she neva confam di tori, she don dey repost di congratulobia messages for her page.
This sickness after chopping nawaooo Cc: @DrJoeAbah @Omojuwa @APCUKingdom @Ayourb @ogundamisi @akaebube @officialEFCC pic.twitter.com/ssFuUpGXKq— Teliat Kunle (@Hayeende) February 5, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Olisa Metuh go court for stretcher5th February 2018 Nigeria: Ex-President Jonathan want N1billion to appear for court31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 2020 budget: Buhari go present di spend moni plan today8th October 2019 2019 Budget: President Buhari don carri Nigeria spend moni go National Assembly19th December 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Video, Democracy Day: 'Buhari still belong to nobodi and to evribodi'?29th May 2018 This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino26th May 2018 Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now'7th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
We like as di federal goment clear MKO Abiola name, we want di same for Ken Sarò Wiwa but evritime na struggle abi na because im from Ogoni?"
"Thank you for di ogbonge present una don give my team wey make di film."
Im say di Minister wey be Mansur Dan-Ali must put eye for wetin cause di kill-kill, and immediately report back to di President.
Summary Some world leaders don congratulate Buhari for im re-election Atiku don reject election result, say im dey go court Muhammadu Buhari don collect INEC Certificate of Return as Nigeria President-Elect Muhammadu Buhari don win Nigeria 2019 presidential election Nigeria Senate Presido Bukola Saraki lose im election for Kwara State Speaker of Nigeria House of Reps Yakubu Dogara win im election for Bauchi State INEC confam say one of dia staff die for Rivers State INEC chairmo Mahmood Yakubu say fake result dey spread for social media Voting don end for Nigeria wia pipo vote to elect president and national lawmakers Live Reporting By Daniel Semeniworima and Nduka Orjinmo All dem times wey dem write be UK Posted at 20:00 27 February 201920:00 27 February 2019 Na here we go march break!
Psquare na Nigerian award-winning group wey don release plenty hits like Busy Body, Ifunnaya, Bank Alert, Danger, Gimme dat and Away.
Mr Nweke advise both Nigeria and South Africa to settle dis palava for diplomatic level before e go enta di stage wey e fit break di diplomatic ties between di two kontries.
Wizkid bin tweet for January say im dey take break and promise to return by March: Skip Twitter post, 1 Gone till March!
Premium Times also say dem follow different officials of NYSC tok, both di ones wey still dey serve and di ones wey don comot ontop di mata, and dem confam say dem no go ever give exemption certificate to anybody wey graduate before 30 years.
Los agentes le avistaron en #Logroño portando una pecera en contra de lo estipulado en el RD del Estado de Alarma.
DSS bin parade di suspect, Amina Mohammed give tori pipo say use fake identities to enta di presidential villa compound for Abuja in oda to dey do business, di secret service say Mohammed first do like say im be Kogi state first lady to gain entry inside di presidential villa.
Dis na why for 2015 dem give nearly all dia vote to oga Buhari; still re-elect am 2019 wit up to 94% vote.
"Why I no allow pipo discourage me to join Nigeria Police" Nigeria Police say dem don arrest 'most wanted' Boko Haram commander for Lagos Punishment dey wait di officers unto say dem run from duty, and say dem carri official weapon, ammunition and equipment wit dem, di Premium Times report bin add.
Trump meet man from Kenya wey win 2019 world best teacher
Di Haitians go US for 2010 after di heavy earthquake wey happen for dia country and di programme na to make sure say dem no fit deport dem.
Sudan don launch dia first ever women football league 1 October 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Sudanese Women Football League History happun for Sudan when di women football league for di first time for dia life play dia first match for Khartoum Stadium.
Notre Dame tweet fire Prez Akufo-Addo One big fire on Monday burn di 850-year-old Gothic building, wey scata much of di roof and e cause di steeple to collapse.
Di Ministry of Communication and Digital Economy order Nigeria Communication Commission to change dia policy on sim card registration and usage.
But some experts don disagree wit dis, dem say di opposite dey na im go happun afta di pandemics.
Person don buy 'happiness' for $1.5m Wetin 'Ministry of Happiness' go do?
Another thing we de for inside dis tori Abdelaziz Bouteflika: Algeria presido don resign afta plenti protest3rd April 2019 AFCON Draw: Nigeria, Cameroon, Ghana don find out who go dey dia group13th April 2019 Miss Africa 2018: Miss Congo hair catch fire plus oda tins wey happun for dis year event28th December 2018 Omar al-Bashir: Di rise and fall of Sudan longest-serving ruler11th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ude dey ask say where di money come from.
I simply asked a new batch of teachers to work sincerely & work for poor.In that context I argue that if we do not work sincerely in next life we might face karmic deficiency & that may lead to sufferings .what is insensitive about this?
Those wey believe say e be waste bore sake of de fact different reasons.
Ntienche Feuroli Ghislain Landry bi guilty say e violate instructions because na e bi di film de odas.
rian lady don break world dancing record 24 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian dancer Kafayat Oluwatoyin Ameh (wey dey middle) bin break di World Record for "Longest Dance Party" for 2006.
Cameroon Teachers' Strike: Police di surround education ministry