text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down'29th July 2020 Nigerian schools resumption and Waec examination date: Federal goment say Secondary schools fit reopen on 4 August27th July 2020 How to vote on BBNaija 202026th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
US Ambassador meet Cameroon leaders for find solution for Anglophone crisis |
Dem don start to dey announce Nobel Prize winners for World. |
Another thing we de for inside dis tori Gas explosion in Lagos today: Iju-Ishaga gas tank truck fire outbreak for Ifako-Ijaiye and wetin we know so far25th September 2020 Kogi State tanker explosion: Black Wednesday as fuel tank truck collision kill at least 28 pipo along Felele area of Abuja/Lokoja highway23rd September 2020 Survival Fund registration portal 2020: Facts to know about MSMEs "registration form" login22nd September 2020 "MSME Survival Fund registration portal" How to apply: President Buhari okay N60bn & N15bn "Guaranteed Offtake Schemes" Covid-19 support moni wey FG wan give small bizness for Nigeria21st September 2020 Immaculate Okochu, face of Cold Stone Creamery sudden death for Lagos traffic collision accident shock friends13th August 2020 Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot19th July 2020 Pastor "Sylvester Ofori" in-law reveal Barbara Tommey 'suspected murder' gist as dem announce burial arrangement14th September 2020 Justice for Uwa: Rape tori dem wey shock Nigeria1st June 2020 Rumuosi killing: How anoda woman dem kill for Rivers community cause palava26th November 2019 Video, JusticeforBarakat: Her family share dia pain afta dem rape and kill am4th June 2020 Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am'29th May 2020 EndSARS: Small crowd show face for Lagos protest5th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Field Commanders of Nigeria Army and di Cameroonian Defence Force meet for Gwoza town, Borno, north east Nigeria to do join-bodi waka to fight terrorist group Boko Haram. |
Another thing we de for inside dis tori 1:26 Video, Nigeria vs Cameroon: Super Eagles Wilfred Ndidi say im no fit assure Nigerians anytin, Duration 1,265th July 2019 Afcon 2019: Cameroon and Ghana play goalless draw29th June 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Golden Globes 2020: Eddie Murphy, Beyonce, Kit Harington and odas wey dey di nominee list5th January 2020 Apple Music dey celebrate Angelique Kidjo, Davido plus oda Africa music talents dis month of May5th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Cancer be like stigma' - Survivor15th February 2018 Video, Cancer: Signs to show say you fit get di disease5th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Mamoudou Gassama: Mali 'Spiderman' go become French citizen |
Oda goments wey include Ethiopia and Greece no gree unto any borrow borrow idea, instead dem want full surrender of dia property wey dem claim say dem tiff. |
Dis na because di Normalisation Committee bi suppose for komot for February 28, but de world football bodi, FIFA bi kam add dem anoda six moon. |
E provoke say all of dem don old, so make dem go rest. |
Now Shell dey do recovery of di crude oil but di tin don spoil evriwia. |
pic.twitter.com/qZZaHKFfhR— Nigeria Coffee (@Prettyy_Rib) February 1, 2019 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 #BBNaija is the surest way to Fame ATM, from the streets you become an instant celebrity. |
EU dey join hand with Libya Coast Guard people, and tori be say di Coast Guard dey carry migrants wey dem catch give smugglers wey dey suffer and sell people. |
Liberia: Na George Weah and Joseph Boakai go contest run-off presidential election 16 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, One of dis two faces na im fit become Liberia next President Former world football star George Weah and Vice-President Joseph Boakai go contest extra election to decide who really win Liberia presidential election. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Miss World 2019 Toni-Ann Singh and her mama dey cry afta she win di crown Toni-Ann Miss World moment dey come just one week afta South Africa Zozibini Tunzi take di title of Miss Universe 2019. |
Dem also reduce di number of ninja dem too and canel all audience for di live eviction show. |
Ghana sign $2billion bauxite barter deal plus China Buhari say make Putin promote peace and stability On to security, Russia dey also offer nuclear power technology for many African kontris. |
On day wey wey no sweet Newcastle for belle at all, Wilfred Ndidi do im own, score one late goal to make am five. |
WAEC examination time table: Nigeria Unity Schools no go do di West Africa Examinations Council 2020 assessment 8 July 2020 Wetin we call dis foto, Oyo state goment reopen schools Nigeria goment say Unity schools no go take part in dis year West Africa Examination Council until e dey safe to resume. |
Afta Toyin post, Nigeria popular cross dresser Bobrisky begin post foto of Nengi on top im page and hala say make dem leave Nengi alone without calling di name of di pesin e dey refer to. |
Di kidnap wey happen for Borno State bin happen for two separate operations. |
For e speech e say make kontri contribute for solidarity fund and also sorry message for families weh dia pipo die. |
pic.twitter.com/n7s3JB8g77— Chioma Ezenwafor (@chiomaezenwafo) March 2, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Buhari Atiku: INEC don announce new date for Rivers State elections1st March 2019 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Fulani herdsmen: Taraba dey count another 29 dead bodi Benue killings: 'Na shame say President Buhari no mourn' - Odinkalu E say: "if you (Fulani herders) still wan dey among us, you must accept responsibility to make sure say herdsmen no go destroy any of our people dia farm again." |
Another thing we de for inside dis tori Femi Otedola neva collect form to be Lagos State govnor - PDP11th September 2018 President Buhari fit don already get 'three million votes' before 2019 election11th September 2018 Lagos 57 gay suspects: 'PVC na problem for dia bail condition'30th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di death of her son, Kwapda'as, 32 year-old law graduate bin make her to start to work on road matter to keep Nigeria road safe. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Solange na musician too, like her sister Beyonce But e JAY-Z say "we get very good relationship; I don fight with my brothers, and argue with my brother for my whole life. |
I go like make government support local environmental NGOs with money and skills wey dem go fit use do protection and conservation projects for di Congo Basin Forest. |
Nigeria get eleven DisCos and all of dem na private companies except one wey, di company wey buy am bin return, dat one dey goment hand now. |
E say di international community suppose take action now if not, up to 48 million pickin no go get better future and some of dem go die. |
"Since early 2015, di total number of Nigeria people wey Cameroonian authorities don deport back to Borno state reach at least 100,000. |
Na winter for Europe and di same thing dey happen there. |
But Chelsea dominant period for di 2000s dey gingered by professionalism and determination of players like Petr Cech, Didier Drogba and Frank Lampard. |
But if Bafana Bafana win, e go mean say all di group teams go get chance. |
London Tube: Police don catch one man for di bombing 16 September 2017 Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Police don talk to 45 people wey witness di explosion and dem don collect 77 photo and videos from people Police for United Kingdom don hold one man for Dover because of di bombing wey happen for inside Parsons Green railway station for London on Friday. |
Oshiomhole bin serve as di president of Nigeria Labour Congress from 1999 to 2007 and di executive governor of Edo State, Nigeria from 2008 to 2016. |
Piccini bin get 4 billion loan for finish de work plus payments and oda advance moni for build de stadium, Kombi explain. |
Olusegun Runsewe dey Nigeria prison now |
StopTheSootCommunity, Global Shapers Community, Clean Cyclers Africa for Port Harcourt and oda NGOs march for di city wey still dey battle serious air pollution. |
Tambuwal of Sokoto (right) and Gov. |
Seeing images of more than 40 youths dead in 48 hours. |
Na so e start to write letter upandan to different schools dem, make dem gada arrange di sport well-well. |
BBC Pidgin earlier report how five children lost for di community within 18 months and dem neva find dem till now. |
"Football for any kontri no fit develop, improve, reach higher level wen deh no focus for young players for seka say deh bi future. |
Nascientific debate, but we feel say we need to go public because dem no gree hear di evidence afta plenty tok wit dem," tok Jose Jimenez, sabi pesin for University of Colorado wey follow sign di paper. |
"Di virus no dey spread through sweat di same way e dey happun with Ebola as na respiratory virus e be. |
Wia dis foto come from, Fatima Muhammad Pipo wey still one feel di area fit continue down di path wey circle come go down where water dey. |
Kepa Arrizabalaga and oda goalkeepers wey cost well-well for football |
Dbanj don tok for di first time since im lose pikin |
Florence weh e kam wash hand say e wan protect e sef as e no know de kana tins weh e don touch. |
Medical personnel will NOT be treating/managing patients, purely advisory & technical work: DETAILS: pic.twitter.com/RazLII1MbY— tolu ogunlesi (@toluogunlesi) April 8, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Important tins Nigeria dey do to fight di disease30th January 2020 Coronavirus: African airlines don lose $400m since di virus outbreak4th March 2020 China economy: Why e dey important to you19th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Wia dis foto come from, Rotimi Akeredolu/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Govnor Akeredolu submit im nomination form for Abuja Di Minister of State for Niger Delta Affairs, Tayo Alasoadura, members of di House of Representatives, twenty-one members of di Ondo State House of Assembly and other bigwigs for di All Progressives Congress (APC) join am for di secretariat. |
If to say na by shirt, Nigeria don already cari di trophy. |
Di PM tok afta e cast e vote say e dey very important period for Cameroon di reforms wey di head of state don do wey concern decentralization plus di recommendations of di national dialogue. |
Fifa ban no go land Nigeria head as goment recognise Amaju Pinnick as football president |
Leicester win Premier League for 2016 Wia dis foto come from, Getty Images One of di greatest sport tori of all time na wen Leicester City win di premier league title for May 2016. |
29 May 2018 Wen Nigeria president Muhammadu Buhari take oath of office for 29 May 2015, im promise to change tins around. |
Another thing we de for inside dis tori Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA3rd May 2018 Alcohol follow for wetin dey make 800, 000 pipo kill diasef evri year - WHO11th September 2018 'Zombie boy': Lady Gaga dey sorry say she tink say Rick Genest commit suicide5th August 2018 Nigeria: Dem no see body of person wey jump enter Lagos lagoon20th October 2017 4:06 Video, Mental health day: Ghana prayer camp wia dem dey chain pipo wey get mental problem, Duration 4,0610th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Pat Ugwu na one of di many Nigerian actress dem wey dey always post naked foto and videos wey dey make pipo tok . |
Another thing we de for inside dis tori Tolulope Arotile: How Nigeria Airforce first female combat helicopter pilot take die15th July 2020 Tolulope Arotile biography and di rise of Nigerian Airforce first female combat helicopter pilot16th July 2020 Gokada founder Fahim Saleh: New York police find di tech entrepreneur 'murdered' for im New York apartment15th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'E no true di way people dey think say l just dey relax for my air conditioner office dey collect breeze as dis attacks dey happen.' |
Wia dis foto come from, @davido Wetin we call dis foto, Dis na how di Afrobeats star talk im mind for social media Nigeria: Police dey investigate Davido How Davido #30BillionConcert take happen Nigerian comedian Ayo Makun wey people sabi as AY na one of di people wey Lagos state government dey follow accuse as part of di people wey no dey pay tax. |
According to statement wey di Governor tori person release, Tahav Argezua, di government say di curfew go last 6pm to 6am from January 31 till dem review am. |
Tok-tok pesen for ngomna, Issa Tchiroma Bakari for national radio thank local vigilante group and civil society organisations dem weh deh helep for find deh for de operations. |
Togo: West Africa leaders want peace ECOWAS: West Africa countries dey meet for Nigeria Na four kontri dem don sign programme; two dey for table for negotiate, Guinea deh for de process, and na Congo remain for negotiate reference agreement with di International Monetary Fund (IMF). |
" So if you say you go start to seize motors when dia owners no support beer carrying but pipo wey dey work for am dey do am dat wan fit cause serious issues." |
Tori bin break for weekend say more dan 500 soldiers dey miss afta Boko Haram attack dia base for Yobe but di tori pesin say im no go fit confam dat one give us since na only Army dey stay for Jelli and na only dem go fit tok wetin really happun. |
How salacious Salah sama Roma Na Mohammed Salah be BBC African Footballer of di Year 2017 Salah don score 43 goals for all competitions afta im sign for £34m from Roma for 2017. |
See how e boil for police brutality Skip Twitter post, 1 All FSARS, STS, IRT & other Tactical @PoliceNG Squads operating at Federal, Zonal & Command levels are hereby BANNED from carrying out routine patrols & other conventional low-risk duties - stop & search duties, checkpoints, roadblocks, traffic checks, etc - WITH IMMEDIATE EFFECT pic.twitter.com/9xWQJhTDOP— Presidency Nigeria (@NGRPresident) October 4, 2020 End of Twitter post, 1 One tweet wey di office of Nigeria president post on Sunday tok say Nigeria Inspector General of Police, Mohammed Adamu, don ban di staff of di Federal Special Anti-Robbery Squad (FSARS) plus oda tactical squads of di force from doing routine patrol wit immediate effect. |
#QNA pic.twitter.com/5ZcFzarhzp— Qatar News Agency (@QNAEnglish) August 4, 2020 End of Twitter post, 10 Saudi Arabia Saudi Arabia foreign ministry say dem dey follow with great concern di consequences of Beirut port explosion. |
Di woman wey get di highest nomination for di 2018 Grammy's na SZA wit five nominations. |
Another thing we de for inside dis tori Oby Ezekwesili: "I no dey support pipo to be Gay or Lesbian, pipo dey misinterpret wetin I tell Bisi Alimi"8th December 2018 Peter Obi, PDP dey accuse EFCC: Who get power to freeze bank account for Nigeria?11th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E dey hard Saudi women to open bank account To open bank account As things dey, more and more women dey work and start dia own business, but simple things like to open bank account dey get palava. |
Everton Manager Marco Silva don already sign midfielders Andre Gomes and Fabian Delph, as well as goalkeeper Jonas Lossl, but im say im hope to sign anoda five players before di transfer deadline on August 8. |
"I comot my seatbelt come see smoke evriwia, na dat time I know say we go need to jump. |
But sabi pipo say e dey too early to say di patient don get complete cure of HIV, and say make pipo no too happy because di method wey dem use treat di London patient no go work for evribodi. |
But e no bi fit bring dem because e need administrative formalities before e bring dem. |
Im say, "for di first year I bin need go hospital on top say two cobras bite me. |
I ask you to believe again and together, LET’S ACHIEVE MORE. |
Dis na di only sport wia you fit kill pesin and dem go pay you at di same time. |
Those abusing Nengi are forgetting the facts. |
Dem say dem dey force dem to use French for schools and courts. |
To dey plan wetin I wan chop in advance epp me to make sure say meat no dey enta my eye and e dey make sure say I dey eat wetin I suppose eat - wetin dem dey call balance diet. |
Di Social Democrats, wey be di second-largest party for parliament, don already talk say dem no wan join Mrs Merkel government. |
Sudan transition: Lt-Gen Burhan don enta as Sovereign Council chief 21 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lt-Gen Burhan (R) go dey in charge of di Sovereign Council for di first 21 months Di oga patapata of Sudan Transitional Military Council (TMC), Lt-Gen Abdel Fattah Abdelrahman Burhan, don enta office as leader of di new sovereign council. |
#DayoftheGirl trend well-well for social media, as many people talk their own Some people use dis special day to hail Dr Stella Adadevoh, di woman wey die for 2014 after she treat di first person wey carry Ebola come Nigeria. |
•Some of di goment officals wey suppose monitors production, transmission and distribution, either no too understand wetin dey for di industry, or dem no just wan corporate to make tins work. |
Na di tok-tok pesin of di Ministry of Foreign Affairs Tope Elias-Fatile, tell di News Agency of Nigeria (NAN) dis one. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E get some institutions wey get power to freeze accounts for Nigeria and dem include, Federal Inland Revenue Services (FIRS), Nigeria Courts and Central Bank of Nigeria. |
'Nigerian sun don change my life forever' |
Nigeria killing: 35 people die for Zamfara dis week President Buhari don still send security agents to waka, send dia members to protect areas wey attacks ft happen again for di state, na wetin di statement add. |
'Local language na bad tin' Dis one just dey show wetin dey happun for all over Nigeria. |
Wia dis foto come from, Ben Murray Bruce Wetin we call dis foto, Senator Bruce say im get electric car im dey use Wit di condition wey di kontri dey now wit light mata, even if pipo decide to buy electric car, dem go still gatz to buy generator to take charge am. |
(My partner and I cycled because there wasn’t enough room in the car for the support crew... but it also put me in the best possible mood!) |
19 November 2018 Wia dis foto come from, AFP Presidential candidates of two of Nigeria strongest political parties dem for Nigeria, President Muhammadu Buhari off di ruling APC and Atiku Abubakar of opposition PDP don release dia campaign focus for 2019 elections. |
Skip Twitter post, 5 Dear woman beater alias Segun Adewale, Are you not ashamed of vote buying? |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Proteins wey tanda ontop di coronavirus surface also kick start immune responses from di body How dem take dey create vaccine? |
It’s never right to touch anyone without consent. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.