text stringlengths 21 14k |
|---|
Dare Not Linger: Mandela book about im life as president don come out |
Skip Twitter post, 2 We lost Miss Linda Nkechi Igwetu, a youth corper serving in Abuja to yet another avoidable impunity of Police earlier this morning. |
E shock di rapper how after one week wey di album don drop, Nigerians bin dey join am sing di songs like say dem follow am write di album. |
You wan sleep with your partner so e no go run? |
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don release di foto of her pickin Stormi4th March 2018 Khloe Kardashian don born baby girl13th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Juni... |
Secondus and oda PDP leaders carry I-no-go-gree go INEC Headquarters EFCC don release Atiku son-in-law Na di party lawyer Chris Uche (SAN) file di mata before di Presidential Election Petitions Tribunal wey dey sit for di Court of Appeal. |
George Weah: Thousands wan protest against Liberia presido |
Guardian still claim say e be like dem wan cari di planes travel comot for Nigeria but e no sure wia. |
Ross, wey be oga for di new services, talk say "We know say people for Ethiopia and Eritrea dey hungry for better programmes for Amharic, Afaan Oromo and Tigrinya. |
How we know say na fake news Na di same video pipo share for June ontop social media as e concern di fight wey dey happun for 3,000km (1,800 miles) west of Ethiopia between Anglophone separatists and Cameroon goment. |
See as dem celebrate am for Twitter Skip Twitter post, 1 I got a type #AliouCisse pic.twitter.com/kbQCkccApG— LimaAlpha (@LimaAlpha) June 20, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 セネガルの監督に言わせてみたい「大迫半端ないって」#ロシアW杯 #セネガル監督 #アリュー・シセ監督 #daihyo #AliouCissé pic.twitter.com/vKWPv8H0Jp— 又吉 (@matakiti) June 20, 2018 ... |
Im chill small for prison before dem release am on bail wit $4,000. |
Dem remove di rope wey dem use tie us but we no fit eat; and as we don tire finish na only sleep dey our eye." |
"But thank God say through di help of good Nigerians we fit don save dia life." |
Wetin we call dis foto, Femi opabunmi advise say make di Super Eagles discipline dem sef as hope dey say dem fit win am Fans wey come see di cup tell say as dem see am live, e don give dem hope say Nigeria go win di World Cup and e dey ginger dem more to give maximum support to di Super Eagles. |
Wia dis foto come from, Metropolitan Police Wetin we call dis foto, Khafi dey foto togeda wit commissioner Cressida Dick as di Met dey celebrate 100 years of women inside di force for November. |
''Di competition na to motivate and ginger pipo all over West and Central Africa to dey write more and more Pidgin''. |
Our team is at the scene. |
Another thing we de for inside dis tori Rochas Okorocha: 'INEC wan arrange special event to give me my own certificate'15th March 2019 Rivers State Governorship Election 2019 Result: "Make INEC declare me winner" - AAC Awara11th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads w... |
Wen dem find out say Kim Kardashian no go born pikin by herself again Wia dis foto come from, Getty Images Afta Kim Kardashian West, don born two pikin, North and Saint, she bin tok say on top all di wahala wey she face for those pregnancies, doctor bin advice say e go dey very dangerous if she cari belle again. |
So, from time to time, manufacturers go come out with small-small software wey customers need to install for dia phones to protect am more. |
Dis mean say e go hard for give de support weh as den suppose to, for girl pikin dem weh deh di miss school, for seka de crisis, or for de mama weh e di struggle for feed e pikin dem or de papa weh e don loss e whole family. |
ria: Some embassies don spoil finish 4 October 2017 Wia dis foto come from, Peter Macdiarmid Wetin we call dis foto, Dis na di Nigeria embassy for London, UK; one of di country best embassies Nigeria senators don dey very worried about di financial crises wey many of di country embassies dey face. |
Another thing we de for inside dis tori Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Cameroon music star Richard Kings say e music na for helep pipo28th March 2018 If your dreams no scare you den you nova start - Magasco15th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new'... |
Kano get di second-biggest number of registered voters for di kontri, wey make am key state for any of di two main parties to win. |
#Scorpion: Drake agree say e get son wit mekwe actress |
Another thing we de for inside dis tori How Africa dey look Trump action inside Jerusalem7th December 2017 Donald Trump wan call Jerusalem, Israel capital6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn... |
BBC Pidgin everi year essay Competition Terms and Conditions |
Another thing we de for inside dis tori Ghana 100-year-old Imam who go to church14th May 2019 Ghana police borst Chinese woman who allegedly dey smuggle rosewood8th May 2019 Di boy wey dem kidnap from im family to guide blind beggars for Nigeria19th May 2019 New Nigerian Passport wey fit last 10 years don land29th Apri... |
Sex workers fit consent to one activity wey dem pay for and no consent to another activity and one MUST always respect dia wishes." |
As things be, IS don lose Raqa, e capital for Syria, and Mosul for Iraq weeks ago. |
Wen dem bin arrest am, Ibori bin dey in di process to buy $20m private Jet. |
For October, di musician enter under police eye because of di death of im friend Tagbo Umeike. |
"I still believe say I fit do am. |
Twenty-three-year-old John Mwirigi wey just become youngest lawmaker for Kenya say the way im win election na lesson to young people. |
Di 52 year old Nigerian woman dey consider say her StudioC360 fit do special cloth wey she go dress go di occasion or she go wear beta African cloth on to say she wan represent wella. |
I do di operation wey give me anoda opportunity to live normal life again. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Bankers Warehouse di company wey di men say dem dey work for also vex for di mata say EFCC harrass dia staff and put di company in bad light. |
Dis na sake of say di regional body appoint am as di champion to fight Covid 19 for April during one of dia Extraordinary Virtual summit and im role na to epp coordinate how kontris for West Africa go take fight di disease. |
Another thing we de for inside dis tori Naira Marley, Zlatan Ibile and odas still dey awa hand for yahoo-yahoo - EFCC10th May 2019 Otunba cash: Why Turkey gbab dis Nigerian for fraud case29th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass I... |
Mia Khalifa shock pipo as she say she make only $12,000 from acting blue feems 13 August 2019 Wia dis foto come from, Instagram/miakhalifa Nigerians and pipo all ova di world dey shocked and surprise to hear say former blue feem actress, Mia Khalifa reveal say she no too make plenti money like dat from di blue feems we... |
na sometin wey dey sweet both of us belle, dis na our first movie since we comot di house." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One man wey dey ride bicycle wey dem dey call 'streamlined bicycle' during di car free' day. |
Di kain things wey she dey post for Twitter even make BBC Pidgin do dis tori about her, wey showcase wetin her timeline be like. |
Ambazonia separatists: Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas 31 August 2018 Wetin we call dis foto, Barrister Fru John Nsoh di lawyer wey deh defend Sisiku Ajuk Tabe Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine oda Southern Cameroon leaders weh goment force back from Nigeria go remain for cell as Mfoundi High Court... |
Di Duchess of Sussex, Meghan wey be di guest editor of di magazine focus on women wey dey "break barriers". |
Four democratic elected govnors don rule di state since 1999; Diepreye Alamieyeseigha, Goodluck Jonathan, Timipre Sylva and di current Govnor Seriake Dickson wey im tenure go expire for February 2020. |
Not one of di five African teams - Egypt, Morocco, Nigeria, Senegal and Tunisia - make am to di knock-out stage. |
Magasco - If your dreams no scare you den you nova start - Magasco Leocadia Bongben , Cameroon 15 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'If your dreams no scare you, den you nova start' "Ah don inspire plenty Bamenda pikin dem as ah grow for ghetto and reach level weh ah dey no... |
Eto'o na Cameroon all-time leading goalscorer and e don win UEFA Champions League three times, win African Cup of Nations and na also four-time African Player of di Year. |
Dis dey come after MPs seize control of di Commons agenda to hold votes on alternatives to di deal. |
E never tay wey gunmen kill two police officers for Drobonso, inside Sekyere Afram Plains District wey dey di Ashanti Region early this month. |
Im realise say im no go only need to slash im salary and also put im two houses for mortgage and fashi im stocks and savings. |
We get confidence say una no go fall our hand and una go join us again on dat day. |
Nigeria: Army don launch 'operation Crocodile Smile' |
Plenty drama don happun since Babatayo make di accuse but today wen Segalink try tell im side of di story, im say some pipo wey dey "Feminist Coven" no gree allow Babatayo make her own decision on top di matter by hersef. |
Federal goment give every state free hand to choose when dia students go resume so for now we dey work towards dat." |
For 2018 I decide say BBC international services no go just dey tok about fake news. |
Ahmed tok say President Biya don give assurance say Cameroon go bi ready for host di African football jamboree. |
Di part time stripper Wia dis foto come from, dstv nigeria Tuoyo Ideh na psychotherapist, fitness coach but wen im no dey do dis two work, you go find am dey work as part time stripper. |
Di account bin get pass 900,000 followers but dem later bring am back. |
Na dat wan make dem to invite am come dia station to give dem more information, and even though Saraki accuse police say dem bin wan trap am so dat lawmakers no go port, im no tok wen im go show for police station. |
Breakdown of delegates according to di states include: Pesin wey go fit beat Buhari na im we want - PDP Delegates Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, BBC Pidgin yarn wit some of di delegates Saturday night as di vote dey waka. |
If Libya win, then Tunisia go still make am if Congo DR no beat Guinea. |
General Abdusalam Abubakar na di last military head of state wey hand over to President Olusegun Obasanjo for May 29, 1999. |
South Africa appoint lawyers and medical team wit support from Department of Sport and Recreation and SASCOC for follow Caster Semenya for court for Lausanne, Switzerland. |
Di Pope feel say religious items get meaning and people suppose take dia time to understand wetin e mean instead of to dey use am do fashion. |
World Press Freedom Day UN create World Press Freedom Day for 1993 and dem dey celebrate am on May 3 each year Di theme for 2019 na journalism and elections for time of misinformation Di reason for celebrating WPFD na to, defend and assess how far press freedom don grow for different parts of di world and to salute di ... |
2012 - Two pioneer dem of stem cell research - John Gurdon and Shinya Yamanaka - get di Nobel after dem change adult cells into stem cells. |
Another thing we de for inside dis tori Benin Bronze: ''We fit borrow our artwork wey full museums for Europe'' Edo Govnor21st June 2018 300 years go pass before African art go sell like Salvator Mundi - Polly Alakija16th November 2017 Video, Igun street: Di place wia bronze art for Nigeria from come8th January 2019 To... |
Sake of farmers dey produce more cassava than what meners dey consume, plenty cassava waste dey di system inside but with dema innovation people go fit now use cassava waste charge phones, power bulbs, radio sets den stuff.. |
'Na just way to troway dia problem to somebody else'. |
(Goal) AC Milan dey ready to offer forma Chelsea oga Antonio Conte £5.5m-a-year deal to take ova from Gennaro Gattuso as manager. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Army kill Shiites for kwanta wit soldiers inside Abuja28th October 2018 1:12 Video, Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents, Duration 1,1229th October 2018 Plenti pipo don wound afta Shiites and Nigerian soldiers jam for Abuja29th Octo... |
More dan 30 pipo die for DR Congo 'illegal mining' accident 28 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Plenti pipo dey use back door dey mine for DR Congo well-well to make ends meet. |
End of Facebook post, 1 No be only for Bamenda gunshot deh for seka di Anglophone crisis. |
Di bridge wey dey over 60 years old na one of di bridge dem for di road wey dey lead to big companies like Onne Oil and Gas Free zone, Onne Ports, Port Harcourt Refinery for Rivers and oda states like Akwa Ibom and Cross River State. |
Between 1983-1985 the worst famine wey di country don see kill more than 400,000 people. |
But since May, group of new cases don grow, especially outbreaks for nightclubs for di capital, Seoul. |
Some pipo for my family tink say I no go school and all di evidence I give dem na false but I thank God today say my struggle no be waste." |
Many of dem including 14 Senators and 34 House of Reps members cross enta di main opposition party, People's Democratic Party (PDP) party, di odas run go APp party wey be anoda opposition party for Nigeria. |
Then for di Defense strength, dem look di average number of goals wey di teams your defense and goalkeeper don play with, score against dem. |
Mr Melly say de crisis na mainly between separatist fighters and goment. |
Wia dis foto come from, Getty Images Among those wey test positive na: First Lady Melania Trump Campaign adviser and former New Jersey Governor Chris Christie Close aide Hope Hicks (believed to be di first to show symptoms) Campaign manager Bill Stephen Former White House counsellor Kellyanne Conway Republican Senator ... |
Wia dis foto come from, Rivers state government Dis latest killing for di area na di 16 persons wey police don confirm say die as dem dey return from crossover service to take welcome di new year 2018. |
For one statement wey di Legal Director, Adeleke Campaign Organisation, Niyi Owolade, bring out, six Senior Advocate of Nigeria (SANs), wey Dr. Onyeachi Ikpeazu dey lead, plus 17 oda senior lawyers, file four appeals against each of di four majority judgements of di Appeal Court. |
19 January 2019 Plenti political parties full ground for Nigeria 2019 elections, but how many of dem you sabi? |
Kasala burst afta Lucy tell Kiddwaya say Erica na di head and Kiddwaya na di neck 'and if you say di head no dey turn,den e no dey turn'. |
Chairman of Amuwo Odofin Local Government, Mr Valentine Buraimoh, wey tok to BBC for di scene few hours afta e happun say na pipeline wey burst cause di blast wey im believe say happun because of "technical issue." |
Israel Adesanya: Boxing MMA Nigerian fighter make history to be di first wey Puma don sponsor |
- Ghanaians shade Nigerians Comptroller-General, Kwame Asuah Takyi talk for press release inside say "di GIS wan serve notice to all landlords den properties say dem go start do rigorous checks for dema homes so dem dey advise dem for full cooperation plus dema officers" He add say "di use of such properties people who... |
Anglophone Crisis: Rights NGO say deh don arrest 1,000 pipo 7 February 2018 Wia dis foto come from, REINNIER KAZE/Getty Images Wetin we call dis foto, Di English Speaking Cameroonians dey protest discrimination. |
So grateful for the gift of Aretha Franklin. |
Dis na some places wey you and your family fit go dis holiday. |
Dis one dey very fast pass as dem go do am wit hand. |
Skip Twitter post, 1 Asa has dropped new music with the lyrics our music critics have been craving for, meanwhile everywhere is silent. |
Catherine say dis matter dey happen for every continent, even for both developed and less developed countries. |
Di State of di Nation address na something wey dem dey do every year. |
On our part we suppose increase preaching on dis topic, our religion dey against rape and oda sexual offences and also to let parents know say na dia duty to put eye well well on dia children." |
Mnguni church write for Facebook say di pastor command cockroach make e appear for di church. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.