text stringlengths 21 14k |
|---|
Among di awards wey im don win include; three writing competitions from British Council Nigeria, one writing award from African Union and im win anoda BBC African Performance Playwriting competition for 2011. |
"I no know say promise of better life go become death sentence": How I turn to slave for UK 14 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Timi Pepple travel go UK to find better life for imself with all di money wey im get but e no too tay everything finish; na so im start to sleep for streets. |
Asaba 2018: "No be good experience but at least we don come" Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination Another thing we de for inside dis tori 1:07 Video, Asaba 2018: "No be good experience but at least we don come", Duration 1,071st August 2018 Asaba 2018: Athletes wey hook for airport don reach destination1st August 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Few weeks ago dem release di musician from prison afta Nigerian corruption police EFCC nack 11 count charge ontop im head ontop accuse of internet fraud. |
But Bumble don tok say dem don now unblock Stone account so she go fit go "back to Bumbling". |
27 February 2019 Wia dis foto come from, Miracle Center International Wetin we call dis foto, Pastor Nicolas suppose be one of di Presidential candidates wey rise from di #Nottoyoungtorun campaign You sabi who Felix Nicolas be? |
Wia dis foto come from, Twitter/@bukolasaraki Kola Ologbondiyan, di tok-tok pesin for People's Democratic Party, PDP, say dem go carri complain go INEC office and police headquarters. |
One car crash enter where people dey walk for di Natural History Museum for Exhibition Road, South Kensington, at 14:20 BST. |
Video Producer: Sarah Tiamiyu and Princess Abumere Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, ‘No Nigerian kid suppose dey hungry’ - Samantha Soje, 1,0013th April 2019 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, 1,0027th May 2018 2:25 Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl wey dey ginger pipo wit her acrobatic skills, 2,252nd January 2019 1:27 Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’, 1,2725th October 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Over half of di money wey Sierra Leone go get if dem sell di diamond finish, dey wan use am take do clean water, electricity, education and health projects inside di country. |
Di actress video bin go viral on social media wey show as she dey dance naked for MC Galaxy live Instagram talent show. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria na di second worst country for electricity16th January 2018 President Buhari: Our focus for 2018 na roads, power23rd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Pikin wey dia papa or mama dey smoke dey also get risk of asthma or dia lung no go develop well. |
Dem give am anoda one week. |
Ontop dis im new work, im talk say "e no be like wen you dey bed wit person wey you like, so you go need work hard and dey kampe." |
Skip Twitter post, 1 Congrats Best World Music Album winner - 'Freedom' @Sowetogospel #GRAMMYs— Recording Academy / GRAMMYs (@RecordingAcad) February 10, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Guava Island: Rihanna & Childish Gambino new film trailer leak, see wetin pipo dey tok26th November 2018 Grammy nominations 2019: Seun Kuti, Kendrick Lamar & Drake don gbab Grammys nomination7th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal4 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
People for di crowd - most of dem young women and men - wear red cloth for head to march against militant group al-Shabaab wey dem say dey responsible for di Mogadishu attack even as all business for di city close down. |
Na there EFCC prove say na Mr. Dakingari and Mr. Yusuf dey control di two bank accounts wey di company get. |
Skip Twitter post, 5 So Sergei Mavrodi, dies with peoples salaries. |
De 10 Anglophone leaders weh deh disappear for Nigeria, appear for Cameroon, write for Justice Minister say for deny chop na dia way for protest, for seka de pipo weh deh di miss for Kondengui and Buea prison especially Mancho Bibixy, Tsi Conrad, Ngalim Felix and odas. |
Na so Chikodi tell BBC Pidgin. |
Coronavirus in Nigeria update: Nigerian Covid-19 cases don enta early phase of flattening |
Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist |
In Australia, there were major protests in Sydney, Melbourne and Brisbane that focused on the treatment of indigenous Australians. |
Thousand Oaks: Man wey survive Las Vegas shooting die inside California shooting 9 November 2018 Wia dis foto come from, EVN Wetin we call dis foto, Susan Schmidt-Orfanos son die inside di California shooting One man wey bin survive di mass shooting wey happun last year for Las Vegas dey among di pipo wey die for di recent mass shooting wey happun for California on Wednesday. |
E say as di offence wey Mopha comit no be murder, e dey entitle to get bail but im no know if Mopha and im pipo don fit meet up with the bail condition since court grant am yesterday. |
"Personnel of di Nigeria Police Force don waka go alias dey deployed to di National Secretariat of di All Progressive Congress, wey dey forBlantyre Crescent, Wuse II, Abuja. |
Nigerian table tennis superstar, Quadri Aruna, wey win silver for early Saturday, dey among di athletes pipo dey expect say suppose carry gold. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But afta im do meetinf wit APC chairman Adams Oshiomole for Thursday 19th July, di govnor enta rewind wetin im tok and confam say im dey still fly di flag of di party. |
Murder: Dem find Itonyo for pool of blood, stabbed to death wit broken bottles & knife |
Topbrass pay $12 million for 30-month hire purchase agreement. |
Celebrities, rich pipo even sometimes goment officials don put money down for di pesin wey dem want make e win di game. |
"Dem dey use loyalty card and dem dey use wi-fi to track mobile phone. |
'Why I no show face for 2019 Presidential Debate' - Buhari Atiku walkout as Buhari no show face for 2019 Presidential Debate Skip Twitter post, 1 Baba Buhari did not Make it to the #2019debate Because he cant undergo Ear surgery twice in 4years . |
Another thing we de for inside dis tori Haile Selassie: Di king wey rule di only kontri for Africa dem no colonise1st June 2018 Shaka Zulu, di greatest army general and King for Africa6th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
''For social media, tori say na eleven motor and two deadi bodi we recover na fake news'', Nigeria Army still tok. |
Di second half balance well-well but na Jose Mourinho team wey finally come find way take see road. |
28 years old Hajar bin get one year for prison sake of she do kerewa before marriage come do abortion join. |
Iheanacho don score three goals for Leicester for Premier League dis season. |
Tunisia don choose President Essebsi replacement Tunisia Presido dey very sick for hospital Tunisia don ban niqab for goment offices Many pipo dey see dis election as test for one of di world youngest democracy. |
Government don ban night waka for some regions of di country, and on Sunday night explosion bin happen for Bamenda. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola no dey Nigeria - FG19th June 2019 Ebola Crisis: Nigeria dey at low risk to import Ebola Virus now - NCDC17th June 2019 DR Congo Ebola: More dan 1,000 pipo don die4th May 2019 Ebola virus: Pastors wey go lay hands on pipo to heal dem don catch15th July 2019 Ebola outbreak for DR Congo, six months afta don claim nearly 400 lives1st February 2019 DR Congo pastor die of Ebola afta e 'lay hands' on pipo16th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
A post shared by Donjazzy (@donjazzy) on Jul 17, 2019 at 4:48am PDT End of Instagram post, 6 Skip Instagram post, 7 View this post on Instagram We shall age with grace and in good health and wealth in Jesus name. |
There was nothing like police involved. |
Google workers no want make dem use dia technology do war tins |
Di tear rubber Commitment to Reducing Inequality Index regional report wey Oxfam and Development Finance International release on Tuesday say West Africa kontris get di highest level of division between rich and poor pipo for Africa. |
Some motorist wey we talk to say true-true fuel queues don dey disappear from some filling stations. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Douala: How Cameroon business look like Lagos Nigeria, 1,00 Traffic, business, bensikin, (okada) rain na some of de tins dem weh deh make Douala for Cameroon look like Lagos for Nigeria6th August 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Di two countries don dey do meeting for many years on to how peacefully use nuclear technologies.31st October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you35 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis na afta di court torchlight say Kalu, and two odas dey guilty of N7.65billion ($19.6m) fraud. |
Experts don warn say dis dey affect di health of di environments and di pipo wey dey stay inside. |
see foto of celebrities wey slay Ebuka Obi-Uchendu Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Cee C Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Swanky Jerry Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Another thing we de for inside dis tori AMVCA 2018: Three tins wey happun for dis year Africa Magic awards2nd September 2018 Wizkid Fever: Starboy and Tiwa Savage hot sotey e dey make pipo stew24th October 2018 Tiwa Savage don become first woman to win MTV Best African Act5th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
- FIFA World Cup 2018: Who invent football red and yellow card - and how im take get di idea? |
"Na small number of our supporters do am... We dey embarrassed say our name dey on am, say dem try to link am to our club - e no belong anywhere near our club," im tok. |
I hope say dem go fit overcome dis." |
Serena Williams don share baby picture Serena Williams: 'Na Girl!' |
Wetin we call dis foto, Still part of di remains of di former building of di school wey bin collapse before Another thing we de for inside dis tori 'My parents tell everibodi say I don die'4th July 2019 Ikorodu boat accident: Dem recover 15 dead bodi and three pipo1st July 2019 Ijegun fire: '12 of my relative burn inside di pipeline explosion'8th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Dis na because doctors dey test drugs wey dem don already develop and wey evidence show say e dey safe enough to use, whereas vaccine researchers go dey start from scratch. |
If di report dey true, e mean say voter intimidation dey dia. |
Wia dis foto come from, YOUTUBE/MO IBRAHIM FAOUNDATION Wetin we call dis foto, Aliko Dangote na bizness man wey don wear cap as Africa richest man many times 10. |
''Abiola get contracts wit military so e dey important to am to find way to stop di way Fela dey attack goment and Fela no like am.'' |
Justice Abang further order say make dem forfeit di account of Dextra Investment to federal goment. |
Lockdown in Nigeria new rules allow schools, flights, interstate movement to resume Peter Okoye, im wife and pikin bin test positive for coronavirus For im coronavirus briefing on Monday, e tell BBC Pidgin say now di state get four testing centres and dem dey partner wit six private private organisations to fit increase their testing capacity. |
Another thing we de for inside dis tori Don Jazzy: Nigeria music industry need to recognize songwriters13th May 2018 Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But nothing enter dia hand, till now. |
Dem extend working hours for goment and oda corporate offices to normal official hours from Monday to Friday with di mandatory use of non medical face masks. |
Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival 9 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zanzibar beach na one of di top places Nigerians dey like visit for Tanzania Nigeria don join list of kontris wey no fit get visa on arrival to enta Tanzania. |
Dem say e fit cause more hunger and scarcity of food, increase poverty and make pipo suffer more more. |
Norway do Super Falcons strong tin for FIFA Women World Cup 2019 Tins you suppose know about di 2019 Fifa Women World Cup Asisat Oshoala don join Barcelona FC Di two teams wey lose dia opening group A match struggle to create chances for di game. |
Another thing we de for inside dis tori Jolly Nyame: Nigeria former govnor don chop 28 years prison sentence30th May 2018 Nigeria former govnor Mukhtar Yero don land for prison31st May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Borno and Yobe states for di north-east na areas wey ruling party All Progressives Congress (APC) get strong mouth. |
"E dey difficult to finish off task for di final stage," im talk. |
André Onana: Ajax Cameroon goalkeeper don ready to follow African legends for back Moura himself call am "di best moment of my career". |
De group sey one of de main reasons why dem wan separate from Ghana be sake of economic den social underdevelopment. |
Another thing we de for inside dis tori Woman wan troway poo-poo, come trap for window6th September 2017 How snake bite woman bum-bum for toilet26th January 2019 Jogging woman wey dey always poo-poo for somebody dormot20th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
You see why e dey harder to do for pesin wey dey do shift work. |
Di BBC get info say di team wey don dey togeda since early June, don collect dia camp allawee from 9 to June 30. |
According to di data wey Council on Foreign Relations (CFR) get, Borno State for north eastern Nigeria get di highest number of deaths for di kontri sake of say e be di main area alias epicentre of Boko Haram fight. |
Oga Aliyu say all schools dem gatz remain close to in classes studies until di state goment dem cari out dia risk assessment and dey sure say everitin dey kampe. |
Dia recommendation include: 1.Stop CO2 emissions wit di sharpely-sharperly, to make sure say children get future for dis planet 2.Place pikins and young adults dey for number one category to achieve sustainable development 3.Put new policies and investment inside all sectors wey go target pikin health and rights. |
NUJ Office, New Road, Ekeki, Yenagoa, CENTRE 1 BAYELSA Niger Delta University, Wilberforce Island, Bayelsa State. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate: Court confirm dia power to reject Magu1st February 2018 Nigeria '2018 Budget of Consolidation': Why budget dey get name?8th November 2017 13.5 million Senators allowee no dey sustainable-NLC15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem fear say if dis virus continue to dey spread for di world, Africa health systems no go fit carry am as dem go dey struggle to treat patients wey dey suffer from symptoms like respiratory failure, septic shock and multi-organ failure. |
Wetin we call dis foto, Favour Enewa Paul Adah dey run TIVID orphanage wey dey take care of IDP pickins for Benue state Victims of Benue Attack don go Court For April 2016 di people of Benue state carry Nigeria government go ECOWAS court on top complain say di government no fit protect dem as suspected herdsmen dey attack dem each year. |
Even for house, parents get for teach pikin dem make no mark some pipo tok bad or target dem. |
Four tins CUPP wan use win Nigeria 2019 Elections No be only political parties join-bodi to make up CUPP, movement like di Nigeria Intervention Movement- 3rd Force inside also dey inside. |
Another thing we de for inside dis tori Champions League fixtures: Manchester City, Real Madrid fit jam Juventus or Lyon for quarter-finals10th July 2020 Man City Uefa ban: Manchester City don overturn dia two-year sanction from European competition on appeal to CAS13th July 2020 English premier league table: Man City vs Newcastle, Brighton vs Liverpool, West Ham vs Burnley, results of football league and teams wey fit qualify for champions league or go relegation8th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal43 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
AfCFTA: Tins Nigeria must fix to enjoy Africa Continental Free Trade Agreement |
Di mayor of Jacksonville Mayor Lenny Curry say di joinbodi give am safe plan to do dia waka. |
Skip Twitter post, 1 ICYMI: "It's a day we've been waiting for and we are quite happy it is here," says head coach Thomas Dennerby during yesterday's press conference ahead of today's big clash with South Africa in Cape Coast. |
Vanessa Smith, from British Heart Foundation, say: "Although dis study support previous finding for dis mata, dem need to do more research for different ethnic groups and pipo wey dey work shift, to prove say true-true if you take blood pressure medicine for night e dey more beneficial for cardiovascular health. |
Last-last di two drop dia sword wen Eedris and im family jam Ruggedman for airport. |
7 things you suppose know about Commonwealth Commonwealth of Nations still dey relevant? |
Leaders from di two kontries, including di Spanish king and Portuguese president, gada for di crossing points to mark di occasion. |
Di two new phones go feature di all new iOS 12 operating system wey go make communication dey easy and fun wit new Animoji and Memoji. |
You fit arrange small soup and eba wey fit last you up to one week wit less dan N1500. |
ameroon cocoa farmers don go school for taste chocolate 12 February 2018 Wetin we call dis foto, Alexandre Bellion Cameroon Cocoa and Coffee Board, CICC don join hand with Ministry of Trade for organise cocoa tasting for farmers dem. |
For inside di hospital, activity dey go on normal and people dey waka up and down. |
KP Boateng be di first Ghanaian player wey go play give La Liga giants, Barcelona. |
Skip Twitter post, 1 PAINS RASSIS+SARDINES SANS FRONTIERES !!! |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.