text stringlengths 21 14k |
|---|
President Muhammadu Buhari and Vice President Yemi Osinbajo na im follow collect and sign di Certificate of Return as winners of di 23 February, 2019 Presidential election. |
Afta di party, she say she go her room wia she bin lodge for Glee hotel, Victoria Island Lagos. |
Mike, Tacha react to Venita, Ella ‘gbas gbos’ for BBNaija reunion See di Big Brother Television gbas-gbos wey sell Tacha market and oda tins wey happun to oda housemate Omashola try to explain wetin bring dat conversation with Sheyi for inside di garden. |
Two 15-year-old boys and two men wey be 24 and 28 year old follow die inside. |
na tins we suppose to dey look into". |
Dis football bodi for Africa say de last mission for inspection for Cameroon show how far work di go on for Cameroon. |
'Organised rural war' As goment destroy moto-taxi man dia business, deh form Seven Kata militia, 'kata na de clothes weh deh di rap'am carri cargo for head and seven man weh deh bi know dia pawa for colonial taim. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die"24th December 2018 Menzgold customers for Ghana dey fear say CEO Nana Appiah relocate go South Africa21st December 2018 Ghana economy: 'Game boys' chop $230million as dem 'mugu' banks, private companies, individuals4th October 2018 Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana26th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di join bodi ontop election matter for Nigeria, INEC never officially open floor for campaign to start, but that one no stop some pipo sha to dey declare. |
People wey dey vote go choose di candidate and their party for one vote. |
Another thing we de for inside dis tori Companies and Allied Matters Act go change bizness for Nigeria16th May 2018 Video, 'Buhari no strong for economy'18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
One pesin from di family bin tell tori pipo say di kidnappers collect di sum of N3.5m, come demand one carton of Schnapps, 30 litres of palm oil and 10 tubers of yam. |
Nigeria: 'Niger Delta matter pass $1bn' Nigeria: Task Force don scatter 30 wuru-wuru refineries for Warri Olatokunbo Adesanya, wey be NAF talk talk pesin, tell tori pipo say, ''For early mor mor Sunday, 13 May 2018, one group of unknown gunmen attack di guard post for Nigerian Air Force Helipad for Igbodene, Yenagoa, Bayelsa state''. |
World Cup 2018: 75 Nigerian fans wey go watch don ja for Russia |
Tori people say na all dis one make President Moon say di situation fit dey unpredictable if North Korea no stop wetin dem dey do, quick-quick. |
HBO don order new pilot episode for di show, wey go show wetin happen thousands of years before di battles for di Iron Throne. |
Another thing we de for inside dis tori Bella Thorne OnlyFans: American actress break record for her OnlyFans account as she make $1million within 24 hours!26th August 2020 Jeff Bezos Amazon CEO don become first person to worth more dan $200 billion for di world27th August 2020 Facebook 'sabi wen dia users do kerewa'12th September 2019 Facebook: Top secret you fit no know about 'Globalcoin' crypto-currency25th May 2019 Facebook wan make goment regulate dem31st March 2019 Facebook, Google , Apple and Amazon CEO's dey answer query of abuse of power - See di reason why30th July 2020 Elon Musk vs Mark Zuckerberg: See di Coronavirus quarantine clash between Tesla & Facebook ogas3rd May 2020 How to make money if you upload video for facebook30th August 2018 Facebook wan train 50,000 youths for Nigeria23rd November 2017 Facebook, Twitter, Instagram, WhatsApp na like "crime scenes" - Netflix Cambridge Analytica26th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Jenny complain say di menstrual cup no come wit any warning say dis kain tin fit be di side-effect. |
For September, Supreme Court for India comot di ban from di Sambarimala temple for Kerala wey say women wey don start to menstruate from ten to fifty years no go fit enta di temple. |
Dollar to naira: Google Africa explain say 1 US dollar to 184 naira be error 23 February 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPE Popular search engine Google, don explain say be like error for dema platform top make di Nigerian currency jump up to 184 naira to US Dollar. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Biafra soldiers for 1968 Di King bin beg di soldiers say instead make dem comot im pipo for dia land, make dem carri only am go but di soldiers no wan hear. |
Why Canada wan deport illegal Nigerian migrants Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States "Each pesin fit collect between 40,000 and 100,000 CZK. |
See di video of di inauguration of one faction of di 24-member assembly wey happun on Thursday. |
Another thing we de for inside dis tori Victor Giadom: President Buhari snub Tinubu group to support Chief Victor Giadom as di 'authentic' Acting National Chairman of All Progressives Congress as Ajimobi NWC kick ahead of APC NEC meeting25th June 2020 Victor Giadom reject Edo screening wey remove Obaseki plus APC order say Ajimobi na new acting national chairman17th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
The content of the album and the album title really relate so well together...— ZEUS (@itzbasito) November 29, 2019 End of Twitter post, 7 Since di song drop, pipo don also begin compare Fireboy, Joe boy and Rema, three young musicians wey dey currently make waves for Nigeria music space. |
Skip Twitter post, 1 the excitement of going to sleep before waking up early for #ElClásico tomorrow is like the dress rehearsal for Christmas morning— Greg Raucoules (@RaucoulesG) December 23, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 #HalaMadrid! |
For statement wey im media adviser Ikechukwu Eze release, oga Jonathan say di accuse na lie wey dem don hear before. |
Madam Mary stil dey police custody and oga Misal say dem go cari her go court. |
Skip Twitter post, 6 IF ANYTHING IT WENT FROM WORSE TO WORSER pic.twitter.com/KhmCr57qYF— sandman (@ceciIiaparikh) October 15, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A post shared by Gina Rodriguez-LoCicero (@hereisgina) on Oct 15, 2019 at 9:47pm PDT End of Instagram post, 1 Still, pipo no accept her apology. |
"Na just one week weh deh bin go waka for Nigeria and as deh di kam back de accident happen" e add, as e voice no bi di komot fain. |
Another thing we de for inside dis tori 1:21 Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’, Duration 1,2111th May 2018 Ghana Christian MPs fight LGBTQ legalisation27th April 2018 President Kenyatta say to give gay pipo right no dey dia agenda21st April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Everton v Wolves: Iwobi tear net again as Everton win 3-21st September 2019 Southampton vs Leicester City: Di Foxes load di Saints 9 - 0 to break 24 year old record26th October 2019 Man City vs Watford: Guardiola boys score eight times for house21st September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Caf don use Nigeria FA President replace Nyantakyi as vice president Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year Man don sue company for condom wey burst as e dey use am Early dis year, over 10 female students for di school complain say some of di teachers make dem play plus dema manhood until say dem go release. |
"Because of di new UK law, Nigeria government get all di information of Nigerians plus dia house and how dia tax payment be. |
Another thing we de for inside dis tori Trump 'shithole' talk: US Embassy for Ghana dey do damage control14th January 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Ghana army dey train US military for jungle warfare25th July 2018 Na Singapore passport get power pass for world26th October 2017 Nigerian senators don get dia own passport office29th January 2018 Ghana Beyond Burger: United States deport 86 Ghanaians who dey ‘burger’ illegally15th March 2018 Nigeria: Some embassies don spoil finish4th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Governor of Lagos State Babajide Sanwo-Olu don promise say dem go make di committee finding public. |
Skip Twitter post, 1 Advanced Peoples Democratic Alliance (APDA) d party to vote for come 2019. |
Moral: Be your own person, follow your belief and don’t fall totally these social media stunt and clout chasers. |
Na movie producer Tyler Perry make dis challenge go viral. |
Anoda resident say deh kill two pipo weh deh bin di go farm for Kumba dis morning. |
Abdullahi Shehu Sarki talk say di state government through di Ministry of Transport and one private organisation dey join hand to make di drivers pay money for just two-days seminar. |
Na new beginning e be for us". |
Video Journalist: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition'29th April 2018 2:08 Video, Surrogates: Dis Nigerian women fit carri belle for anybody, 2,0813th November 2018 Things wey fit cause low sperm count14th February 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 presidential elections I go win Paul Biya for election - Akere Muna 2018 presidential elections: SDF say ELECAM no di respect law De big four candidates weh deh di use social media for 2018 election campaign Candidates laik Franklin Ndifor, na e first taim for use social media afta and President Biya na candidate weh e di use social media pass, Djoyum expert weh e shine eye for dis mata tok. |
Both clubs neva tok peem about di fee but tori be say e fit reach £50m. |
Mele Kyari: President Buhari don appoint new NNPC Group Managing Director 20 June 2019 Wia dis foto come from, NPPC President Muhammadu Buhari don appoint new head of Nigeria goment oil company. |
E say di new salary go help reduce di suffering of Nigeria Police officers so dat dem go fit do dia work well. |
Although di lawmakers argue say na around 24 items dem put for di budget. |
Sometimes di condition dey dey serious and e fit cause fertility problems. |
On di 3rd of September 2019, di Borno State epidemiology team report di deaths of students from Waka College of Education afta dem visit Yankari Game Resort for August. |
Di chairmen of APC, for 18 Local Goment Areas for di state pass vote of no confidence for Oga Oshiomhole on Tuesday, di State APC Chairman, Aslem Ojezu tell tori pipo. |
BBC Pidgin tori pesin Mansur Abubakar follow Sheikh Muhammad Ibn Othman, di chief imam of Kundila Jumu'at mosque for Kano state wey be scholar and sabi pesin for Islam to ask some questions onto how di mata go go. |
Bukola Saraki: Wike say di senate presideo get mind to defect Tell us why APC spoil Rivers State judiciary complex - Gov Wike E tok say "We no dey fear EFCC probe and dem no get power to probe us" "No goment official go appear in front of EFCC until dem go court of appeal to cancel di 2017 judgement wey stop dem not to investigate di state." |
Skip Twitter post, 1 Cameroon has unfortunately just registered a new positive case for the coronavirus. |
Sicely Williams na pesin wey cari herself from Atlanta to come back Ghana for 2017. |
New coach Seedorf no call Papa Moukala for play Comoros Island for September 8 for 2019 African Nations Cup qualifier match. |
Zonal Director for EFCC, Port Harcourt, Usman Imam tell tori pipo say dem arrest di suspect for one new generation bank along Ada-George road for Port Harcourt. |
For un top di attack for Guma, e say gunmen kill some women and by di time dem go there, dem find gun wey local hunters di use plus green belt E come later talk say attack no happen for Logo. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 FIFA World Cup 2018: Putin don draw ear give officials4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori NAFDAC don warn against use of paracetamol to cook meat for Nigeria31st December 2019 International Day of Happiness: Five ways to dey happy20th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
US presidential election suppose happun in di next four months on November 3. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, IPOB get hundreds of supporters for south east states of Nigeria Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Nobodi know where Mr Kanu dey, since around October Na different tori wey Radio Biafra carry for dia Twitter. |
That's the definition of Village people— MikeThePundit (@MichaelImianvan) July 24, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Are we seriously shocked with the Salisu Yusuf expose??? |
helsea vs Liverpool: Di Reds win 2-1 for Stamford Bridge 22 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Firmino score im third Premier League goal dis season for Stamford Bridge Liverpool maintain dia unbeaten record for Premier League and five point gap ontop di table as dem nack Chelsea 2-1 for Stamford Bridge. |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Sex for Grades: Full video of how students dey face sexual harassment Sex for Grades: Me sef be victim of sexual harassment – Ekiti first lady8th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For ordinary Zimbabwe pipo di price inflation for di economy dey pinch dem well well for bodi. |
Another thing we de for inside dis tori School resumption, flight resumption, interstate movement and lockdown in Nigeria new rules Nigeria goment don lift di ban on interstate travel only outside curfew hours with effect from July 1st, 2020.30th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Im accuse na say im no get NYSC certificate. |
"Ma worry na say, de thing de like civil society organization; de weh politician di organize dia thing dey one kain. |
"I tink say game of throne no go dey again. |
NPP dey force for Ghanaians oh. |
ria Police say you fit ask make dem first search di officer wey wan search you 13 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di police say if pipo use 'polite' way to do tins during arrest situation, tins fit favour dem Inside part two of one new 'advice' series from Nigeria Police, dem don release 11 tins wey pipo suppose do during arrest situation, one week afta dem release part one. |
my heart no dey there at all." |
Dem build di prison to keep 800 prisoners, but now e get more than 5,000 inside. |
Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Wizkid Day: Why pipo dey para8th October 2018 Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Weda di company still dey use am or not, me l no know o 9. |
Nigeria captain Segun Toriola too dey happy, e say dis one go epp dem. |
Australia whales: How 90 of di animals wey hook near Tasmania take die |
Anglophone crisis go enta four years for October, and more dan 3000 pipo don die, 600,000 pipo turn IDPs for oda town and population don tight for middle fighting between army and separatist fighters. |
Na six engines dey power am wit double fuselage. |
Di 58-year-old actor bin announce am for social media wit fine foto of am wia im wear wig and gown for lawyers. |
Students dey demand say make dem sack di Vice Chancellor who dey empower Police to brutalise students. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya Journalists: Government no suppose off TV stations30th January 2018 Kenya Election: Raila Odinga don reject result31st October 2017 Kenya elections: Odinga fit no participate5th September 2017 Kenya election: ''I no go fight for president'' - Odinga10th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you45 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di driver of di truck tell taskforce say im bin dey carry di men go Alaba. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Some young protesters cry as dem dey demand strong law wey go check as people dey buy gun Di FBI don agree say dem no do well as dem no torchlight di mata when people bin report di shooter, Nikolas Crus, before im carry gun go kill people for high school for Parkland, Florida. |
NEPA: Why electricity workers strike make light no dey for Nigeria |
One person wey dey live for Magumeri tell Reuters tori people say three civilians follow die inside. |
Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana: Flood alert for White Volta river area27th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Elozino love God, she be di best for her department, already on first class for 300 level nobody beat her." |
Another thing we de for inside dis tori Third Mainland Bridge no dey dangerous to use - Fashola21st April 2019 Video, Okogbe bridge accident: 'Many pipo dey fear say if you save pipo inside water you no go survive, but I enta save seven' - Consider Oworo12th December 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di musician bin deny say no be am. |
"Tamara and family dey angry and dey shake sake of di incident." |
Wetin China promise Nigeria ontop Coronavirus Celebrities wey don get Coronavirus Wetin we call dis foto, If you dey take care of pesin wey get di virus, di advice na to dey wear face mask to cover your mouth and nose Wetin be di Symptoms of Coronavirus Di main symptoms include; Difficulty to breath or shortness of breath Fever Coughing and sneezing. |
For di place where dem do di oath, dem gree say: "all herders must take ear to hear word on top anti-grazing plus all other laws for di land." |
Last night di Arab League condemn US decision. |
Informate on Top Harrasment for Silicon Valley. |
Sanusi Lamido Sanusi: Kano goment don change plan for new emirs staff of office afta court order land. |
Di virus dey very serious for human body. |
Apart from LASU wey lock gate dis morning, union workers for oda tertiary institutions for di state also do we-no-go-gree waka to ask di goment to pay dem money wey dem dey owe dem and to put di approved minimum wage for dia salary. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.