text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, ANDERS HANSER PUBLISHING Wetin we call dis foto, Dem form di group Abba for 1972 But Hanser add join say di group no go perform live, oda dan as holograms for di Abba Avatar tour wey dey come soon. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, ‘No Nigerian kid suppose dey hungry’ - Samantha Soje, 1,0013th April 2019 1:16 Video, Female barber wey dey turn men head for Lagos, 1,168th April 2019 Queen Bee: Women dey block other women progress?4th January 2018 Di richest women for world6th April 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Number 12: Former Ghana FA boss Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa12th June 2018 Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president5th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E bin go London because im get chest infection and na for dia im die. |
Jollof Festival: West Africa no wan kwanta again unto which pesin jollof sweet pass 19 August 2018 Jollof Festival happun for Lagos Nigeria on Sunday and na time for pipo wey show to sample West Africa fine food dem. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 'Facebook marriage' for Kano vex police Na Kano get di highest number of pipo for Nigeria according to di last census wey di kontri hold for 2006, dem get 13.6 million pipo. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For countries like Indonesia, cut-cut of tress dey among one of di highest for di world. |
15 Feb - Black Panther show and Africa fine-fine photos dis week 9 - 15 Feb 16 February 2018 Some of di best photos from across Africa and of Africans around di world dis week. |
Wia dis foto come from, Chip Somodevilla/Getty Images Wetin we call dis foto, President Barack Obama give Hawking di highest award for civilians for 2009 3. |
Di singer say she say she wan "empower" Maddie Ziegler wey dey follow her on tour (for stage) and for her music video, one of dem wey be "Chandelier." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don catch Ifeanyi Dike wey escape custody8th September 2017 Nigeria: Biafra police from 1967 war go begin get pension19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
How Cameroon love for bush meat dey put animals for danger 'Giant lion' bin waka for Africa Dr Ofua wey dey use im own moni run di shelter, get six pythons among di animals wey dey dia. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Dotun Popoola: Di Nigerian ‘metal-bender’25th October 2018 Image gallery, BBC Pidgin Essay Competition: See foto from di awards ceremony23rd October 2018 Sahle-Work Zewde don become first female president of Ethiopia25th October 2018 Caitlyn Jenner: Trump no send trans pipo so I no go follow am again26th October 2018. |
Zamfara Killing: Why 1,000 army, air force, police dey go Zamfara to jam bandits 'How Boko Haram deceive Nigerian Army to open barracks gate' Nigerian Air Force bin don announce before, say dia aircraft dey do practice for Abuja ahead of di Independence Day celebrations. |
Social media catch fire afta dem see wetin Neymar Jr. cari for head enta Brazil match against Switzerland on Sunday for di FIFA 2018 World Cup wey dey happen for Russia. |
Victor Giadom wey be Knight of Saint Christopher for church, bin serve as Commissioner for Works under Govnor Amaechi between 2011 and 2015. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 34904974 cases 1033516 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Sex tape with student don make school principal resign29th January 2018 1:42 Video, Di South Africa rugby team wey wan change di way people dey treat gay people, Duration 1,4227th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dat one no even help di stock price as di price continue dey drop dey go. |
Skip Twitter post, 2 Later today, my manager @AnimSammy will be speaking on my behalf regarding my retirement from the national team. |
Mikel and im babe neva confam or deny di tori as be so. |
Referee Antonio Mateu Lahoz send Man City coach Pep Guardiola to go sidon for stand like ordinary fan after im vex enta pitch, start to hala for di ref. |
'Eat more insects' Uganda pipo, and odas for di region, dey among over two billion people worldwide wey dey chop different different kain insects, according to UN estimate. |
Wole Soyinka: Di Nobel Prize winner journey wit prostate cancer Dem no support media player for your device Wole Soyinka: Di Nobel Prize winner journey wit prostate cancer 26 November 2019 Dem bin discover for 2014 say ogbonge writer Wole Soyinka get prostate cancer. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram 1:03am drop my KK in NY on my way to Afrriiiiicaaaaaaaaaa baybeeeee!!!!!! |
Eddy Asanga wey dey work with am say di whole of dis month dem never do work wey reach N10,000 yet dem get electricity bill and salary to pay and dem no know how dem go do dat one. |
How Long: Fajr: :Fajr Morning: :Morning Evening: :Evening Afghanistan Australia Brazil Canada Chile China Egypt France Greenland Iceland India Indonesia Kenya Libya Morocco Nigeria Russia Saudi Arabia Senegal South Africa Tanzania UK USA How Long: Fajr: :Fajr Morning: :Morning Evening: :Evening How Long: Fajr: :Fajr Morning: :Morning Evening: :Evening Afghanistan How Long: 15hrs 31mins Fajr: 03:24 Morning: 04:45 Evening: 18:55 Australia How Long: 11hrs 25mins Fajr: 05:33 Morning: 06:46 Evening: 16:58 Brazil How Long: 11hrs 57mins Fajr: 05:32 Morning: 06:37 Evening: 17:29 Canada How Long: 17hrs 2mins Fajr: 03:26 Morning: 05:15 Evening: 20:28 Chile How Long: 11hrs 25mins Fajr: 06:21 Morning: 07:33 Evening: 17:46 China How Long: 16hrs 11mins Fajr: 03:19 Morning: 04:51 Evening: 19:30 Egypt How Long: 15hrs 5mins Fajr: 03:42 Morning: 04:57 Evening: 18:47 France How Long: 17hrs 44mins Fajr: 03:53 Morning: 05:59 Evening: 21:37 Greenland How Long: 20hrs 48mins Fajr: 02:18 Morning: 03:44 Evening: 23:06 Iceland How Long: 20hrs 47mins Fajr: 02:19 Morning: 03:46 Evening: 23:06 India How Long: 14hrs 58mins Fajr: 04:12 Morning: 05:26 Evening: 19:10 Indonesia How Long: 12hrs 50mins Fajr: 04:54 Morning: 05:55 Evening: 17:44 Kenya How Long: 13hrs 17mins Fajr: 05:15 Morning: 06:27 Evening: 18:32 Libya How Long: 15hrs 48mins Fajr: 04:17 Morning: 06:03 Evening: 20:05 Morocco How Long: 15hrs 28mins Fajr: 04:00 Morning: 05:21 Evening: 19:28 Nigeria How Long: 13hrs 29mins Fajr: 05:28 Morning: 06:30 Evening: 18:57 Russia How Long: 18hrs 35mins Fajr: 02:15 Morning: 04:04 Evening: 20:50 Saudi Arabia How Long: 14hrs 38mins Fajr: 03:56 Morning: 05:06 Evening: 18:34 Senegal How Long: 14hrs 12mins Fajr: 05:22 Morning: 06:40 Evening: 19:34 South Africa How Long: 11hrs 50mins Fajr: 05:36 Morning: 06:43 Evening: 17:26 Tanzania How Long: 13hrs 3mins Fajr: 05:26 Morning: 06:39 Evening: 18:29 UK How Long: 18hrs 1mins Fajr: 02:57 Morning: 04:57 Evening: 20:58 USA How Long: 15hrs 29mins Fajr: 04:25 Morning: 05:46 Evening: 19:54 E come from: aladhan.com and islamicfinder Di 2019 Ramadan fasting go begin on Monday May 6. |
Army write say deh go fain dia tins weh deh need di kam back for Sabongari, deh kill de separatists for trap weh deh set for dem. |
Another thing we de for inside dis tori Australian officials bost over 50 fake Ghanaian journalists who dey face deportation4th April 2018 Commonwealth Games: Nigerians wey fit win medals9th April 2018 Commonwealth Games: Esther Oyema and Roland Ezuruike win Para-powerlifting gold10th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
ayelsa State goment - Minimum wage: We no tok say we go pay N30,000 - Bayelsa State goment 31 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Bayelsa state don cancel tori wey dey circulate say dem don agree to pay di N30,000 minimum wage wey Nigeria workers dey demand. |
Unemployment in Nigeria: Six women share tori of marginalisation and inequality afta NBS latest report |
Another thing we de for inside dis tori Waec mathematics expo: See West African Examination Council reaction to di 2020 maths waec expo in Nigeria17th August 2020 Waec chemistry practical: Wetin West African Examination Council tok ontop waec objective answer 2020 and chemistry practical leak18th August 2020 Immaculate Okochu, face of Cold Stone Creamery sudden death for Lagos traffic collision accident shock friends13th August 2020 Arthur Eze: Prince Arthur Eze net worth, oda important facts about Nigeria billionaire oil magnate wey be Anambra State newsmaker15th August 2020 Wada Maida death: Muhammadu Buhari appointee don die, see five popular things to know about di News Agency of Nigeria former Editor-in-Chief18th August 2020 Robert Trump: US President younger brother die for hospital16th August 2020 King of Bahrain robot bodyguard: Hamad bin Isa Al Khalifa, Emir of Bahrain enta Dubai wit Titan di robot as bodyguard? |
Mimi Mefo: Goment don free Cameroon journalist weh deh lock |
Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast Kano State don get first ever Chinese chief Di Hisbah oga add say Ramadan na special month for Muslims and anybody wey dey practice di faith suppose respect am. |
E be uncertain which police station dem dey now sake dem no wan make dema fans storm there, but close associates of de musicians confirm de news. |
Uganda start with di law against pornography for 2014 wen dem sign amenta law. |
Skip Twitter post, 1 #DIVINE AMAZING! |
One time, e yab Mr McCain say why dem capture am for Vietnam? |
"Most of di people wey return go dia state, government don send officials to bring dem back and help dem start dia life again." |
Another thing we de for inside dis tori Ghanaians bore $100,000 'gold' seat agbadza explanations21st December 2017 Ghana: Parliament go do live on top $100,000 to sit near President Akufo-Addo9th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Senate President Bukola Saraki, Senator Dino Melaye, Sokoto govnor Aminu Tambuwal, 12 oda senators and 38 house of representatives members follow port comot President Mohammadu Buhari party. |
Another thing we de for inside dis tori I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Lagos 57 gay suspects: 'Homosexual accuse wey Nigeria police take arrest my broda na big fat lie'28th August 2018 Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Plenty senior Conservatives go enter di contest for di leadership and di winner go become prime minister. |
Former Arsenal midfielder, Cesc Fabregas follow give im tribute to who im call "im first real friend for professional football." |
Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari |
Dem lef Sunyani dey move towards Kumasi when dem collide plus VIP bus which dey head towards Sunyani from Kumasi. |
E add join say dem no dey go tok di correct measurement of ingredients wey dem put inside di cream and e fit dey risky for pipo wey dey nuy am use. |
Kaduna state go pay N30,000 minimum wage from September Ngige explain say e dey important for workers wey dey collect salary wey pass N30,000 and wey dey on grade level 11 to 17 to dey patient. |
Di company never give reason why dem dey shift di date. |
Nigeria Fulani herdsmen attack: Pregnant woman don die for Ekiti |
Nigeria goment don begin partial closeu third mainland bridge by midnight Friday July 24 to do major maintenance work. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lionel Messi score record breaking eight Champions League hat-trick to helep Barcelona nack PSV Eindhoven 4-0. |
"Ah no bi even get mind for take part for dis competition, but na pipo di ginger me and ma kombi advice me say make ah write, na for de last day weh ah write", Abbassa tell . |
Another thing we de for inside dis tori Video, See dog wey carry force join football match for Bolivia When fans for Bolivia go watch football match between Blooming and Nacional de Potosi, dem no know say na dog go make am popular.2nd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na so di fans of di Reggae singer open mouth dey say wakanda tin be dis afta she do change of name. |
"Moreover, di event wey we host for Kano goment house observe all di Covid 19 rules but we know dey aware of wetin happun elsewhere regarding dat particular wedding, infact nobody get evidence say those particular events wey dem say pipo break di rules even happun for Kano." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Roberto Mancini na one manager wey get experience with premier league football after im win di 2011/12 title with Manchester City. |
Another thing we de for inside dis tori Celebrities affected by Coronavirus: See stars wey don catch Covid-19 disease17th March 2020 Makers of Lysol and Dettol disinfectants don give strong warning against Trump suggestion for coronavirus25th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Sex na normal thing' Anoda confess say: "I like how e tok to me as i dey reach orgasms and tell me I be good girl." |
Eid-el-Kabir: Three tins Buhari tok for im Sallah message |
Another thing we de for inside dis tori Gofment wan build 4m houses for Nigeria by 2023-Minister25th August 2019 Housing: See how much you fit use build house for Nigeria16th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Vitiligo wey turn my black skin to white na blessing 'Dog for US fit get better cancer treatment pass Nigerian' E dey hard to know wetin dey cause Lupus but na mostly African and Caribbean women e dey worry. |
Another thing we de for inside dis tori Aston Villa 1-6 Manchester City: Aguero break Henry and Shearer record with im hat trick for Villa12th January 2020 Odion Ighalo: Why Man Utd drop di Nigerian striker for dia training camp for Spain8th February 2020 Bernardo Silva: Di Man City player dey for hot soup ontop racism investigation2nd October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
So, I con get urinary tract infections, prostatitis, and fever. |
Operation Iron Fence This na di operation di military start for South-East to fight armed robbers, hooligans and kidnappers. |
Na for Thursday, November 16, dem give treatment to one seven-year-old girl, Dorcas for Kaduna State, Nigeria. |
Na di official Twitter for di presidency talk dis one on Monday. |
Prof. Owusu-Agyei say: "dis one mean say di health of plenty Ghanaians wey dey take di drugs, dey for risk." |
Authorities for di state say wetin dey cause flood for dat area na because some pipo go build house for wia water suppose follow pass, come block am. |
But di lead not too last, as Jamie Vardy sweet volley fly pass goal keeper Ben Foster to make am 1-1. |
Dis na as di group dey for front of people wey no want make di movie "Paadmavat" come out. |
Dem say travellers go submit social media names and five years worth of email address and phone numbers. |
She say postinor and white quinine na di two popular melecine women dey buy pass wen dem need contraception sake of say dem cheap. |
Russia bin give Seagal citizenship for 2016 and di actor don hail President Putin as a great world leader. |
Tick-tock, tick-tock, na so de 48-hour ultimatum weh African lawyers give say make government release secessionist leaders dem di pass De African Bar Association send Nigerian government letter make deh release Southern Cameroon leaders weh dey sure say na Nigerian security authorities abduct. |
Di Super Eagles bin loose 3 - 0 to Brazil for dia last meeting for National Stadium Abuja. |
When e do well for sports, same tin, na because im be black pesin. |
Coachella: Why Nigerians dey para say Afrobeat star Wizkid no show |
But argument still dey on top whether Mr Mnangagwa be 71 or 75 years. |
Students protest murder of Uwavera Omozuwa for Benin 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am' Tori be say police officer Edward Mgbekem dey night duty wit di civil defence officer wey dem dey call 'Femi' for Obalende-Falomo axis for Lagos for di weekend of 23/24 May 2020 when di incident happen. |
You fit dey scratch head dey wonder say, Ebenezer wetin? |
The security guard I’m informed has been severly beaten. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Olusosun Fire: 'Di smoke dey wound pesin' Di doti for dia catch fire wey burn sotay e chase pipo comot dia house. |
Another thing we de for inside dis tori Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Anglophone crisis: Ex Cameroon, Nigeria soldiers bi among separatists - Crisis Group3rd May 2019 We nova wake-up from bad dream as 'army' kill three for wa family5th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?50 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua16th January 2018 Anthony Joshua: Wen orobo help you fight4th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Na Adamu Shehu wey bi di talk-talk person for di Nigeria Security and Civil Defence Corps talk am. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya doctor wey operate wrong patient head dey on suspension People for Kenya dey vex after one doctor do mistake operate di wrong person head.2nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Super Eagles don shine for Africans Di match sweet plenti pipo sotay even Nigeria President Muhammadu Buhari, no waste time to congratulate di Super Eagles. |
Di General Manager of FAAN Henrietta Yakubu tell BBC Pidgin say di airports don dey 90% ready to resume flights. |
Nigeria minister of Justice, Abubakar Malami confam di bank alert and dem go transfer di moni to Nigeria Sovereign Investment Authority wey dey in charge of di sovereign wealth funds(SWF) to use di moni invest in di Presidential Infrastructure Devpt Fund (PIDF). |
Since weh de crisis start for 2016, opposition SDF parliamentarians try make de debate de issue, but parliament no give dem green light. |
We're all in 2018 while FIFA are still living in 1998. |
ze: Why some men dey use injection to make dia own big By Rick Kelsey Reporter, Victoria Derbyshire programme 31 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Penis fillers, wey dem design to make man organ big, don dey popular - even though say sabi pipo dey warn say e no good. |
Wada Maida death: Muhammadu Buhari appointee don die, see five popular things to know about di News Agency of Nigeria former Editor-in-Chief |
Another thing we de for inside dis tori Video, Wetin e mean to be woman for Nigeria?8th March 2018 Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Doctor say she no go ever fit born pikin like normal woman because her vaginal wall don collapse and her womb dey push out. |
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria senators dey vex for President Buhari26th April 2018 Who be Ahmed Lawan, Nigeria Senate Presido?11th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For May, dem add 11 more sexual offences wey relate to sexual assault and abuse of small pikin between 13 and 16 years old, and im tok say im no dey guilty last month. |
#BBCNigeria2019 Di Nigeria civil war bin make some parts of Nigeria dey feel say nobodi send dem and di military rule no help mata at all as only one part of di kontri just dey produce military officers as heads of state. |
aija 2020 Eviction: Nengi, Praise, Dorathy, Ka3na and oda housemates wey fit comot from Big Brother show dis Sunday 2 August 2020 Wia dis foto come from, BBNaija/Twitter Wetin we call dis foto, Big Brother Naija 2020 housemates Some Big Brother Naija season 5 lockdown edition housemates fit comot from di house on Sunday , August 2. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.