text
stringlengths
21
14k
Michael Emenalo: Former Chelsea technical director don join Monaco
"If court shut us, God forbid self help" Justice Inyang Ekwo of Federal High Court, Abuja issue order to stop di Independent National Electoral Commission (INEC) from proceeding wit di collation, conclusion and announcement of di result of 9 March, 2019 governorship election for Bauchi.
Oda candidates: Emmanuel Bissong, Herve Tchinda Patrick and Daniel Nyamsi Mongue even if deh don bi small inside football plenti pipo no know dem.
Another thing we de for inside dis tori Osun Election 2018: Senator Iyiola Omisore and im SDP go join bodi wit APC for Osun repeat elections26th September 2018 Osun election 2018: INEC don declare di election 'inconclusive'23rd September 2018 Osun election 2018: ''Senator Ademola Adeleke na im win di election'' - PDP23rd September 2018 Video, Osun election result: Senator Adeleke say wetin happun for election dey like wetin happun for 12 June 199325th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
pic.twitter.com/Ofsb080cfd— FCCPC Nigeria (@fccpcnigeria) April 15, 2020 End of Twitter post, 2 Oga of FCCPC Babatunde Irukera, wey imsef na lawyer, go be di lead prosecutor for di case.
Another thing we de for inside dis tori Ghana court remand nurse wey rape patient for Damongo hospital9th April 2018 Ghana Court charge fake body sculpting doctor over mystery death of patient30th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Atiku walkout as Buhari no show face for 2019 Presidential Debate 'Why I no show face for 2019 Presidential Debate' - Buhari Atiku also chook mouth inside di way military dey fight Boko Haram say under im watch e no go be business as usual as im go investigate.
During di time im be Governor-Elect dey wait swearing in, Peoples Democratic Party (PDP) Presidential candidate Olusegun Obasanjo choose am to be im running mate.
Kwara robbery attack: Gofment say dem no go rest till dem find killers 6 April 2018 Wia dis foto come from, Ayobami Agboola Wetin we call dis foto, One of di banks dem dey use bomb blow Nigeria Senate President Bukola Saraki don talk say notin wey authorities no good do to find di bank robbers wey attack and kill pipo for Kwara State, north central Nigeria.
Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist Ruining orgasms wit my partner For 27 year old Safia, vibrator hiatus dey like na im be di only solution afta she begin get trouble to climax witout di vibrator.
Di ruling Transitional Military Council (TMC) no make any comment.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, On Wednesday supporters of one leading opposition politician, Bekele Gerba, inside Ethiopia celebrate im release from prison.
Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal 23 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For places like Maiduguri, northern Nigeria, child marriage na issue Senegal na im go host di three-day meeting wey dem wan do to quick-quick take action wey go end child marriage inside West and Central Africa.
Abike Dabiri-Erewa wey be di Senior Special Assistant to Nigeria President on top Foreign Affairs and Diaspora matter talk for statement say make ECOWAS and other groups begin put eye on top their neighbour.
Di goment sef say e go try so dat di treatment of pipo wey dey suffer from codeine and oda drug fit get help for all di levels of di kontri health system.
Wia dis foto come from, ARIF ALI Wetin we call dis foto, Pakistan youth shout slogans against Valentine Day inside Lahore on February 14, 2013.
No be lie say, anti-corruption agency for Nigeria, di Economic and Financial Crimes Commission don busy for 2017 as dem dey fight corruption, but plenty people don talk say as EFCC dey fight corruption, na so corruption dey fight back.
aija Season 5 housemates: Lockdown contestants reveal shocking tins about demselves on day two of di show 21 July 2020 New Informate 22 July 2020 Wia dis foto come from, Big Brother Naija Youtube Just two day afta di Big Brother Naija lockdown season 5 show start, some of di housemates don reveal some shocking tins about themselves wey di fans no know about.
One dey happen on Friday, 11th May, 2018, where he go speak for University of Oxford, as part of demma 2018 Africa Conference, on di theme "Enough Rhetoric!
Tori pesin for Nigeria Abdulaziz Abdulaziz say wetin dey happun so show di kwanta wey dey happun between President Buhari and im wife, say di first family no dey tok with one voice.
Dem say wetin happun be say, soldiers from 707 brigade bin go Naka make dem go protect di place afta herdsmen attack Mbakyondo village kill 24 pipo.
Dis no be di first time wey senate dey declare goment appointee as unfit and and goment no sack di person.
Why goment dey close down 'witchcraft centres' for Kano
President Buhari bin release statement last week - through im tok tok pesin Garba Shehu - say di federal goment no get hand for Zakzaky mata and dat im fate dey court hand.
NCFRMI say different agencies don do registration for di people and dem don put dem for hotel where dem don provide food.
Nigeria army shut down aid group wey dey 'feed' Boko Haram Colonel Musa, say dem don warn Troops for di different theatres of operations inside Nigeria plenti times to stop to dey abuse di right of pipo in any way, weda dem dey vex, dey provoke or dey desperate.
Oga Onyema get four children one girl and three boys Social media don choose 'Nigeria man of di year' Air Peace volunteer for Nigerians wey wan comot S/Africa but who wan go back?
'Maga don pay' - Kelly Handsome 2008 Wia dis foto come from, Kelly Hansome/Instagram Wetin we call dis foto, Kelly Hansome Kelechi Orji aka Kelly Hansome song 'Maga don pay' collect shine from Olu Maintain 'Yahoozee' for 2008.
Most babe no go fit do am."
30 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wizkid don put for im instagram page say dis award na one wey dey important for Africa.
"As e concern number of bill wey im don sponsor, motions wey im don raise and contribution to debates, e clear say dem no fit compare Adamu seven years to Melaye three years."
Armed forces dey fight for Sudan Protest Before di announcement , thousands of residents for di Sudan capital city of Khartoum begin chant say dia leader Omar al-Bashir regime "don fall."
Dem find out say di level of one metal wey dem dey call nickel high well-well inside shisha, even though di level of iron na almost di same inside cigarettes and shisha.
Swine flu: Medicine dey enter Ghana 15 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Big Swine flu epidemic bin happen for world for 2009 Ghana go collect di anti-viral medicine wey di World Health Organisation dey carry give dem on top Swine Flu palava wey affect school for Kumasi on Friday.
John Adedayo Adegboyega, wey dem sabi for movie world as John Boyega, na British actor wit Nigeria mama and papa.
About di vulva, you fit use water or gentle cleanser as soap fit comot di protective waterproof for di skin.
Xenophobic attack: 'Let my pipo go'- President Buhari to South Africa 10 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria President Muhammadu Buhari say im don make arrangements for all Nigerians inside South Africa wey dey willing to return home to comot immediately.
asarawa state don ban street begging 26 February 2020 Wia dis foto come from, NASARAWA GOVERNMENT Wetin we call dis foto, Children wey dey beg for street Nasarawa state goment don ban street begging for di state.
Wia dis foto come from, ADE OBISESAN/Getty Wetin we call dis foto, MKO Abiola as im dey read speech as president and Commander in Chief wey im declare by imsef Transition from military to civilian rule Annan get hand inside Nigeria transition from military to civilian rule.
Dem just qualify back for di tournament afta dem miss out for 2008 and bin dey prepare to take on group wey feature some of di biggest names for African football - Drogba Ivory Coast and Michael Essien Ghana bin dey di same group.
Producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:27 Video, Moyinoluwa Oluwaseun: Meet di 7 year old Nigeria fotographer wonda, Duration 1,277th November 2018 2:05 Video, Temilayo Abodunrin: 'Pipo say I dey heal dem wit my Saxophone' - Nine-year-old girl, Duration 2,0525th March 2019 2:25 Video, Grace Wanja: Di 13 years old girl wey dey ginger pipo wit her acrobatic skills, Duration 2,252nd January 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Someone should please tell us!— Ose Anenih (@Papadonkee) September 7, 2018 End of Twitter post, 5 Abuja wey dey for di north central part of di kontri, na area wey get many rocks and small small hills dem.
'E dey for di regulator hand to weed those wey no good out," im explain.
As e be so, di study na for UK e happen so African men and women fit behave different.
"Vitalis Woliem die from cerebral malaria, tuberculosis", president for AAyah Foundation, Abine Ayah Ayah, weh na jurist, tell .
Leeds United don chop yabis ontop new logo
Fehaid Al-Deehani from Kuwait Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E become di first independent athlete wey win gold medal for di Double Trap event for Rio 2016 E become di first Independent Olympian to carry gold medal comot from Rio 2016.
Dis na only five out of di many mumu projects wey don happen inside one year.
Mohammed Dewji wey be Africa youngest billionaire don finally free from kidnappers hand
Another thing we de for inside dis tori Bruno Fernandes: See why di player fit shine for Manchester United Manchester United don agree deal to sign Portugal midfielder Bruno Fernandes from Sporting Lisbon.30th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
We bin already know say Dr Raju grow for Schramber, south of Germany.
"Number one be say me na pesin wey get interest for street lights mata wella because e dey help reduce crime at night and also help pipo wey dey do night business."
Another thing we de for inside dis tori Cameroon national dialogue: Weti you get for know about dis six days meeting30th September 2019 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
For di first two months of di outbreak, di number of death plenti well-well.
Kano cold: How residents dey battle di harmattan weather
Skip Twitter post, 1 To put things in perspective, the total amount involved in some ongoing prosecutions of high-profile corruption related cases, from available records, is N595.4 billion.
President Buhari add say as im bin talk for im New Year Day broadcast to di country, dis government don design some kain key projects wey go bring change to di country.
Yobe girls: 'We dey go count di girls wey Army rescue' - Commissioner Yobe Girls: Na 48 missing schoolgirls Army don rescue Information Minister Lai Mohammed bin tell tori people on Wednesday say na Boko Haram go kolobi di girls on Monday for dia school and say di Defence Minister go lead two oda ministers including him go di school on Thursday on behalf of federal government to really find out wetin dey happen.
President Paul Biya order make PM coordinate national dialogue for finish wit crisis for two regions afta three years, weh pipo die, some don run go oda areas, business dem collapse and pipo di suffer.
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
E tok say e neva follow sex workers for years now and e no neva watch blue film for months.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dis na Joshua heavyweight title number 4 Anthony Joshua v Joseph Parker: Ground go shake I dey ready for Anthony Joshua - Deontay Wilder Wetin remain now for Anthony Joshua Di world heavyweight titles wey Joshua get now na four - WBA, IBF, WBO and IBO.
Ghanaians go pay more for calls, electricity den water tariffs from today " We go set up central equipment identity registry den take register all devices for de country inside den take reduce den kind stolen phone, substandard and counterfeit mobile devices" Ursula Owusu-Ekuful, explain.
Nigeria remain for 51 position Ghana remain for 50 position Cameroon remain for 45 position Sierra Leone move down to 98 position Benin Republic go up one place to land for 89 position Togo drop five places to enter 127 position Liberia go up land for 133 position Another thing we de for inside dis tori FIFA don gree make Nigeria play Argentina4th November 2017 Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But Miché no believe, according to her, dem born her for Retreat Hospital wey dey 20 minutes drive away and na wetin dey her birth certificate but di social workers say no record dey say dem born her dia.
Maigari don occupy dat seat between 2010 and 2014 and im dey very popular for North.
According to am, im no do am di goment.
How di mata go be say like 27 lawmakers on Monday morning sign di impeachment notice wey dem serve to di Speaker wen im enta di House.
Last year, na at least 50 Nigerians dem arrest for Nairobi and later deport dem after dem overstay their visas.
Headey been dey Los Angeles when di 65-year-old Harvey invite her to chop breakfast with am.
Four different pipo, two of dem priests, rape me"
Coronavirus: Ernest Boateng lose im pregnant wife to di virus
Wia dis foto come from, Rev Father Humphrey Mbuy Wetin we call dis foto, International Crisis Group analyse say Catholic church fit promote dialogue for end de crisis weh e di finish pipo and dia property for Anglophone regions But e condition na say, "Anglophone dem get for shiddon tok as group, tell kontri weti dey want, because deh don bi divided, some wan dem say make we cut off and bi one kontri, me ah no dey me for day wan.
Skip Twitter post, 1 Chelsea fans, just one thing left to do.
Davido and im many friends for bedroom Well, di first matter wey start plenty naked pictures with women for bed na from 2012 wey pictures enter social media.
Dis bitcoin boom don make other online money begin show face.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Luca Traini na im shoot people but nobodi die Luca Traini shoot five more migrants dat day.
I hope and trust this is BS.
NJC tok tok pesin, Soji Oye for statement say dem reach dey decision afta dia emergency meeting on Wednesday wia former president of Court of Appeal, Justice Umaru Abdullahi chair.
Wetin we call dis foto, Acting RSU Vice Chancellor, Prof. Opuenebo Binya Owei Ontop di matter say some students dey offer sex or odd gratification for marks or robpass exam, Prof. Owei say di lecturer suppose report dat student so dem fit discipline am because dat one no show better character so na opportunity to correct or punish behaviour wey dey anti-social.
As e be say dis kain tori na correct tori wey go sweet plenty pipo for belle, di main gist go come be, how di collabo go be?
Im enter politics for 2007 and im defeat di incumbent president for 2007 to be President.
Dis na wetin Samuel Aruwan, di Commissioner-Internal Security and Home Affairs for Kaduna, tell BBC Pidgin for interview on Wednesday.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Andrea Constand (middle) tok say di sexual assault no make am trust pipo again Skip Twitter post, 1 With my brave, badass #survivorsister #JaniceDickinson now at #MontgomeryCountyCourthouse.
Jemima Mama, Sophy Layzell, and her Papa Harvey Layzell, say dem know say Jemima go happy as dem agree make she bi donor.
Wetin BBC Pidgin sabi ontop dis mata be say, no specific instruction dey inside di communiqué or release from President Biya to di Cameroon Ambassador to China Martin Mpana ontop how to share or spend di money.
Edo state governor Godwin Obaseki don join People's Democratic Party Who be di main contenders for Edo govnorship elections?
Well, e don dey for knacks alias knack or kerewa side too, because remember say World Health Organization tok say coronavirus dey move from pesin to pesin from di droplets from nose and mouth.
Di goment come warn say dem go arrest and prosecute any pesin wey dem catch dey hunt any protective animals and di pesin go go jail.
Some of di health palava wey dem fit cause na heart problem, eye problem and diarrhoea.
Camry 2007 - 'Muscle' Wia dis foto come from, Getty Images Di curves wey dey dis beauty bodi bad like woman wey get figure 8 sotay Nigerians name di car Toyota Muscle.
When e wakeup, give am hug before you order am say make e go brush im teeth.
Our commitment to Ghana and all our African partners remains strong.
Buhari ask Senate to confam Tanko Muhammad as CJN
But Mr Annan bin get anoda wife before wey be Nigerian.
Just like Wakanda for Marvel Black Panther, Akon dey promise say dis city go dey like "futuristic environment".
One military general go dey in charge of dat council for di first 21 months, then one civilian go lead for di following 18 months, followed by elections.
StopTheSoot: How trye fire throw Port Harcourt inside darkness
Another thing we de for inside dis tori Biafra news today: ECOWAS court say Nnamdi Kanu no get right to represent Ipob11th December 2019 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo15th September 2017 Nigeria: Biafra police from 1967 war go begin get pension19th October 2017 Obasanjo on Biafra: Wetin Nigerians dey talk12th September 2017 Nigeria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra24th June 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election55 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 5 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans 6 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem 7 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols 8 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage 9 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 10 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon.