text stringlengths 21 14k |
|---|
Different organizations and reports don do research where dem quote different figures of how many women don be victim of rape for Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike Di latest strike wey teachers for Ghana dey do na on top dia salary wey government never pay3rd November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me... |
Wike promise N200m to family of lecturer wey die from election day shooting for Rivers16th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I a... |
Inside Nigeria alone, di gbege and kill kill for north east region wey Boko Haram dey don last for 10 years (since 2009) and e don kill thousands and scata millions of pipo across dis region. |
Skip Twitter post, 1 ONLY in #Cameroon are Misdemeanor offences being tried in Military tribunals & #PaulBiya is not Ashamed to let the world know. |
Na the first total solar eclipse wey 48 States for America see in 38 years and the first eclipse since 1918 wey go happen from the East to the West coast. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some of di students wey dey go free school for Ghana do march-past for dia Independence day What go happen to students wey get Covid-19 wey no fit write WAEC? |
17 September 2020 Goldenboy: Di handicapable furniture maker Video Video Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos Oga Terry Waya claim say na im dem give di job to develop Banana Island before e hand over to Chagoury to do di job. |
You fit don dey see posts like dis one wey dey fly upandan for social media. |
Rowan Baxter: How ex-rugby player, im wife and children die inside car fire |
Aisha say her fiancée neva come check her since di incident. |
Why Nigeria reduce fuel price from N145 Nigeria president Muhammadu Buhari on Wednesday approve fuel price to reduce sake of di crash for global crude oil price. |
Group - Cameroon: Government action fit make people carry gun - Group 20 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Cameroon government bin send 1000 extra security go di English-speaking regions before 1 October 2017 Di International Crisis Group (ICG) don draw ear give Cameroon government say di... |
- See wetin we know so far Jonathan don land anoda international appointment Some West African leaders, like Nigerien President Mahamadou Issoufou, don agree to meet for Mali for talks to settle di fight-fight between Mali President Boubacar Keita and di opposition. |
Tink am well Why Africa gatz try overlook di many bad tok wey UK new prime minister don tok about dia continent all dis years? |
Midfielder Mikel Agu and defender Ola Aina na di two players wey di coach drop from di 25 players wey bin remain. |
Twitter voice note: Five tins you suppose know about di new feature Faith Oshoko BBC Pidgin 18 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo don dey hala for social media afta Twitter bring new update for dia app wey go allow pipo to do audio recording and add dem to any tweet wey dem make. |
Hundreds of students run afta another attack wey dey close to another examination centres, according to AFP news agency. |
But e tok say na di America presido tell am make e pay money give women wey dey claim say dem follow oga Trump do love wantinti. |
Them stop for press release from him office wey tok say he dey cancel campaign rallies in order "to attend to other urgent matters". |
Nigeria federal goment on Friday explain say di reason why dem drop some staff wey dey work with vice president, Yemi Osinbajo na to reduce di cost of goment and make decision-making dey smooth. |
To dem, July 27 na day of liberation. |
But wusaii, na dat time some schools go wan start holiday lesson alias summer school. |
Dey siddon for Tribunal sotei and small incident just make dem start hala. |
But many oda pipo tink am well well, take hand nack chest say e no fit dey possible. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Who be General Bah N'Daw? |
Dr Ononye say since 26 January wey di sickness don dey worry di state na im dem don record seven confirm case, but na only three person na im don die. |
President Buhari insist again say Boko Haram power no dey as before again. |
Na mainly five of di 36 states for Nigeria wey be Abia, Imo, Enugu, Ebonyi and Anambra na im IPOB dey hope to take form Biafra country one day. |
How Ras Kimono take die Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Na all dis one, plus pressure from di Uganda Medical Association lead to new round of talk-talk between di doctors and di government ministers. |
Wetin we call dis foto, Widows for some rural communities inside Kenya must to "cleanse demselves" Pamela talk say: "After wetin happen, I never find peace. |
Nigerians don born 300 pickin for IDP camp Heavy flood don make almost 2 million pipo homeless for Nigeria Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Internally Displaced People camp outside Maiduguri after suicide Bombers attack kill four pipo. |
Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, Samuel Eto'o and caf President for Liberia Ahmad thank Samuel Eto'o Fils weh e organise dis meeting for move all doubt and tok say deh go take rights from Cameroon. |
Champions League: See how Messi and Casillas break records Messi break table for La Liga Messi goal wia im dribble from 'post to post' don win best-ever Barcelona goal Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Casillas join FC Porto for 2015 "I thank everybody wey show care, I feel di love. |
Di video bin show Hector Mkansi as e dey kneel down and cari ring give im partner Nonhlanhla Soldaat as dem bin dey chop chicken. |
(@zadde_yo) November 6, 2019 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Pintrest Wetin we call dis foto, Pete Edochie be Catholic Christian Who be Pete Edochie? |
Na for 1978 VCR bin enter market and di product change di way people dey enjoy film for house. |
President Trump don bin dey kick against family-based or "chain" immigration before. |
She enta di militant group hand afta dem kidnap her comot her village for Borno state. |
Dis na so dem go fit dey obey regulation from the European Union. |
E kill two pipo - one customer and one store worker - before e gbab oda pipo as hostage. |
President Nana Akufo-Addo dey arrange for im special speech on 8 February |
Dis na research group wey dey look inside wetin parliament dey do. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 President Paul Biya don send Happy Women's Day message for Twitter for e kontri woman dem, say e go try for give women dia beta position for society. |
"Me wey dey Lokoja (Kogi state) don escape Lagos traffic. |
Cross River state na di only state for di South South wey never confam any case of di virus. |
World Cup 2018: 'Messi no need to win to be di greatest' Di Argentina coach tok say nobodi don tell am say dem no wan play for dia kontri. |
Some go dey wonda say dem neva see light to take watch TV, den wia dem wan from see electricity take move moto? |
Na American singer, Andra Day talk who be di major musician wey dey find award for di top four category - best new artist, record of di year, song of di year, and album of di year. |
Skip Twitter post, 9 The marriage of Ganduje n Ajimobi's Children is Unity.Bringing Nigeria Tog.Congrats.We need more of this!— Mairo Habib (@mairohabib) March 4, 2018 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Benue Killings: 'We need... |
Di teacher tell dem say she don chop enough of dia nonsense and dem fit carri di mata go court if dem want. |
Another thing we de for inside dis tori Africa Union: Yahya Jammeh I go 'protect' you from fresh arrest - Obiang28th January 2018 Birds go replace Jammeh face ontop Gambia new money6th August 2019 “Why we chase Yahya Jammeh commot for office” – President Buhari16th January 2018 Beauty queen wey Gambia ex-President Jamm... |
Di Senate President Bukola Saraki say dis kain tin na sign of indiscipline. |
Wia dis foto come from, Ogbeide Ihama for Governor Support Group Wetin we call dis foto, Ogbeide Ihama na member of National Assembly Di order of di Federal High Court for Port Harcourt to hear di suit wey wan stop Obaseki come, afta PDP govnorship aspirant and di House of Representative member wey dey represent Oredo ... |
AFRICA IS OUR BUSINESS #AfricansAreNotLabRats— William Samoei Ruto Fan, PhD (@DpWilliamSRuto) April 4, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 It makes no sense to start testing vaccines in a continent with just 7k+ cases, leaving behind their countries. |
Wia dis foto come from, Twitter/NCDC Source: Nigeria Centre for Disease Control Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever: Fresh outbreak don kill pipo inside parts of Nigeria23rd January 2019 Lassa Fever: 90 Nigerians die from Jan-Feb 201828th February 2018 Lassa Fever don kill person for Ghana2nd March 2018... |
Diezani bin do di application on top magomago money matter of N450 million for Nigeria, say she wan join as defendant. |
Inside di past months, Ecowas get special messenger alias envoywey dey try settle between Oga Keïta goment and opposition groups. |
Ghana: See as dis girls conquer autism Narrow escape for 50 Nigerian migrants ontop Mediterranean Na shoelace doctor use take deliver Nigeria baby for plane According to im mama -Jennifer Reindl, Trenton don do plenti brain operation wey dem for even open im skull. |
Already, United Nations don warn say thousands more people go run comot Cameroon enter Nigeria, if di secession wahala continue. |
But APC chairmo for di state Abdullahi Abbas wey tok immediately after di declaration yan say dis victory show say Kano pipo dey enjoy wetin Ganduje dey do as Govnor. |
Dis na as PDP and im presidential candidate for di 23 February election, Atiku Abubakar, don file application for court to force di Independent National Electoral Commission to allow dem chook eye for all di material wey dem cari conduct di election. |
Another thing we de for inside dis tori 0:59 Video, World Cities Day: Lagos people dey vex, Duration 0,5931st October 2017 How Lagos dey cope with big population21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey de... |
ABU students dem kidnap for Kaduna-Abuja road don free - Police Ogun state police rescue five Redeemed Church kidnap victims Helicopters no be common tin wey police dey use patrol for di West African kontri although from time to time di police dey use am. |
Dem also say Nigeria airspace dey closed to international flights. |
ameroon main opposition leader don disqualify e-self from 2018 election 22 February 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, SDF leader Ni John Fru Ndi John Fru Ndi wey be di leader of di main opposition Social Democratic Front SDF party for Cameroon, don say e no go be candidate for 2018 pres... |
Kano goment bin close all schools wey di state since March 25th 2020 in order to stop spread of coronavirus. |
By di time di order come, di NWC wey national chairman Adams Oshiomhole dey don suspend di deputy national chairman north, di deputy chairman south dey vacant becos di last official, Niyi Adebayo, don become minister of di federal republic and di south west wey dem zone am too neva fill di position. |
"I ask di leadership di NPP to extend invitation to leadership of di NDC for meeting on vigilantism…If voluntary disbandment by political parties not happen, den I go take law deal plus di matter" President Akufo-Addo reveal. |
"Donald Trump na wrong president" for US - We don breakdown Michelle Obama DNC speech Wen be di election and who be di candidates? |
Ronaldo na di first player wey go win Champions League five times as Real nack English team Liverpool 3-1 for di final. |
But as tins dey ground, e no go be news wen tori comot say im don join APC. |
She sharp-sharp transfer N30,000 to di bank account number wey di Instagram page administrator give her. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava E say e want make pipo dey tink carefully about wetin dem dey see and read for social media. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 More people make excited sake of de downward review which go affect importation of general goods wey dey come inside de country. |
But my dream na to break dat myth say pipo with sickle cell no dey live long. |
Nigeria pipo don wait tire to watch di Super Eagles battle Our Boys of Iceland on Friday for dia second group D World Cup match. |
But for 2009, im drop di name as im join E.M.E record label. |
Dead woman born pickin Zuma: Funeral organisers dey arrange money for di former president Di mata hot sotay di mortuary officials come ask six families wey dem bin release deadi bodi to return dem back. |
Journalists for try ask follow-up questions when President no answer some questions well Organisers for make more time give journalists for future encounters Another thing we de for inside dis tori Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees10th January 2018 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with dem... |
Source: Johns Hopkins University, national public health agencies Last figure update September 20, 2020, 11:03 AM GMT+1 data in detail Scroll table to see more data *Deaths per 100,000 population Filter: The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Deaths As pipo dey di... |
But wetin Gololo no tok na how im or di join bodi go remove di Senate presido. |
Another thing we de for inside dis tori Lemma Guya top five paintings20th September 2017 FESTAC 77: UNESCO wan mark di 40th anniversary26th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to f... |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Anglophone palava go pass Rwanda and Burundi put together5th December 2017 Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Nigeria say Cameroon need action30th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and... |
Wetin we call dis foto, Last week, government bin send extra 1000 security go where dem wan protest Cameroon dey into two, di English and French-speaking regions, after Britain and France colonise di country after World War One. |
For New Year broadcast wey im make, di president say even countries wey get police wey better pass Nigeria own, still dey find am hard to stop people wey really carry for mind to do bad things. |
Skip Twitter post, 2 I have just revisited the device for preparing our country against a possible import of the coronavirus. |
Na only two out of Nelson Mandela six children still dey alive: Zenani Dlamini, Zindzi' sister; and Pumla Makaziwe Mandela, one daughter from im first marriage, to Evelyn Mase. |
"Try and reach out to activists wey dey for social media, activists wey you fit trust. |
About rumour say na wetin candidate score inside di exam, na im go determine whether na university di pesin go enter or polytechnic, Benjamin say "When we enter go do policy meeting, we go discuss dat one. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Opposition leader Raila Odinga say im no go contest dis week elections as things no smooth. |
Dem also say of di four pipo wey bin injure wey dem cari comot, say one don die. |
Dat night dem sleep for di church compound inside one car, as di place dey far from wia Firdausi dey live. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Lebanon explosion video: Beirut Bride wey blast hit during her wedding shoot speak about her experience6th August 2020 Video, Lebanon explosion video: Di moment big blast hit Beirut di Lebanese capital5th August 2020 Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 to... |
Why Chinese mama dem dey stay inside house after dem born Serena Williams don share baby picture Tori be say na shoestring di doctor use take tie and cut di umbilical cord for baby Jake, wey don get US passport because dem bin dey fly for US airspace. |
Officials, goment ministers and representatives of di Confederation of African Football fly in from Angola capital Luanda, wit questions about wetin happen, who dey responsible, and why - for sometin wey go against tournament rules - Togo decide to drive instead of fly. |
Codeine: Nigeria government go pay manufacturers over N1bn for cough syrup wey dem withdraw |
'A Wrinkle In Time' na Disney science fantasy film, wey dey follow one small girl wey dey find her papa after im disappear comot. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana don deport 100 illegal West African migrants who dey do ‘419’9th March 2018 Nigeria Immigration Service deport four Ghanaians22nd March 2019 Ghana cedi start dey show dollars ‘wossop,’ but minority say e be ‘painkillers’ dey sustain am21st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.