text stringlengths 21 14k |
|---|
Mr Adoboli describe di hearing as "second trial" which make he dey feel heartbroken. |
Wia dis foto come from, JOAQUIN SARMIENTO Wetin we call dis foto, Smoking of any kind, dey reduce pesin life, according to WHO Im say dem don treat pipo wey dey abuse dis kain tins and say wen dem test some of dem, notin dey show for dia test kit. |
"Di final day of di shooting I feel fine... |
CODEF say dia problem now na say Anglophone crisis di make de pipo weh deh gada before for helep demselves don scata. |
Ondo State goment and di state security service bin cari Pastor Alfa go court for Monday, December 23 on top accuse say im kidnap Gold Kolawole for im church for November 10, 2019. |
Wia dis foto come from, Reinnier Kaze Driver (e no wan make e call e name) weh e di transport passengers from Kumbo to Bamenda say deh di take four taims de moni for transport because deh get for settle gendarme and amba boys for road. |
'Why we arrange fake wedding for Facebook' By Louise Dewast BBC News, Kinshasa 18 October 2018 Wia dis foto come from, Christian Shabantu Mpenga Wetin we call dis foto, Pipo tink say Jean-Félix Mwema Ngandu and Arlene Agneroh don marry afta dis foto land for Facebook Arlène Agneroh family and friends dey always tok say e remain small, her life for complete. |
"Panic full everywhere, as we come dey smell one kain thing inside di plane. |
UAE law enforcement officials arrest Hushpuppi last month for Dubai before dem hand am over to di custody of FBI special agents wey carry am come United States to face accuse of money laundering wey Federal prosecutors for Los Angeles file against am. |
We feel say dem betray us? |
E say, "Na like coin e get too sides, because on di one hand, for four months now, we neva go school, because preparation level e get as be." |
Article 155 of di Spanish constitution give di government power to do "everything wey dey necessary" for any region in case of wahala. |
Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah explain say govment go release details on location off de projects den costs in de next few weeks. |
''I handle Dapchi girls better pass Jonathan for Chibok girls'' |
Another thing we de for inside dis tori Eminem don scatter social media as im yab Trump Eminem don almost 'finish' President Trump inside one freestyle wey im do for di BET Awards show.11th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lagos goment don deploy enforcement team to catch pipo wey gada for Owambe, nightclub, echetram echetram Lagos State goment earlier ban all social gatherings wey pass 20 pipo. |
According to di join bodi, dem for prefer di fifteen percent increase but dem agree because goment give assurance say dem no go allow di prices of di tins wey dem need for dem business to cost too much. |
We prove give CNN, in a way wey no bodi fit doubt say di whole story sidon on top fake tori, according to Lawyers to di 80 year old American actor. |
E get master's degree from University of Manchester for United Kingdom. |
According to residents, di attackers come Tungan Maje area begin shoot anyhow but when di police confront dem, all of dem escape enta forest. |
Footballer wey bite im opponent penis for match chop five years suspension 19 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, File Image One player chop five years suspension for France sake of say im bite im opponent penis for fight wey happun afta dia match. |
Another thing we de for inside dis tori Liberia Election: George Weah don go T.B Joshua church23rd October 2017 Houston Flood: Pastor Osteen don open church to victims30th August 2017 Video, Wetin you want for 2018?2nd January 2018 New Year: How countries take cross enter 20182nd January 2018 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'We no wan farm settlement for herdsmen' - Govnor Ortom Some state govnors bin don cut gofment warning say make dem no establish any farm settlement for Fulani herdsmen for dia states. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why government wan start jollificate tax27th November 2017 Nigeria: Corruption don land civil servant 70 years for prison20th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Cameroon: Kenya want Paul Biya goment to explain how fada Cosmas Ondari die26th November 2018 FGM UK: Female Genital Mutilation dey more na for northern Cameroon - Woman activist23rd November 2018 Sisiku Ayuk Tabe, oda Ambazonia leaders don land for Kondengui prison awaiting trials23rd November 2018 Gunmen kill Kenyan Catholic priest for Kembong, Cameroon22nd November 2018 Remembrance Day: 100 years afta First World War, Cameroon still di maintain 51 graves for British Army12th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
We believe political message reach should be earned, not bought. |
Ghana Armed Forces den Fire Service no fit confirm exactly how di fire start. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Within seconds, security guards separate dia pipo. |
Most of di pipo wey dey act blue film for Nigeria no dey gree show dia face but one of di Nigerian porn stars wey chop liver reach, 'Savage Trap Queen' follow Ogechi Obidiebube of BBC Pidgin yarn about all di tins wey she don take her eyes see inside Nigerian porn industry. |
"Dis go dey against culture because we know say women no suppose dey stand to piss," Simon Baraza tell BBC. |
Di Igbos believe say 'Chi' get two messengers: 'Anyanwụ' (sun) and 'Ọnwa' (moon) and evriday, dia work na to waka across di earth. |
All ova di world many tins bin happun, but we dey torchlight some tins wey happun for Nigeria, Ghana and Cameroon. |
Wia dis foto come from, Twitter - @EFCC Wetin we call dis foto, President Buhari wan Ibrahim Magu to become di main Chairman for EFCC but Nigerian Senate never give approval. |
Wetin many pipo from different minority groups dey fight for las-las na make pipo study some of dis tins, like dressing, hairstyles, make up, e.tc, before dem chook hand put so dem go fit to know di kain history wey dey behind am. |
But for inside Bamenda town, tori say army beat some teachers as deh komot for go march. |
Di only time dem dey see security pipo for dia na only wen dem dey escort farmers go state govnor farm for dia. |
Unto di harsh way Abacha do some of dis opposition leaders, suspected coup leaders and odas, dia name spread all over di kontri and even for obodo oyinbo wia dem begin torchlight dia fight fight wit di military goment. |
Skip Twitter post, 1 Segun Adewale is a thug. |
Justice Oathman Musa for im ruling on Thursday tok say di case dey "empty and get sentiments". |
Lewis Mudge Central Africa Director at Human Rights Watch, say video circulate for social media how deh di torture one man. |
Oga Enelamah wey siddon yan wit BBC to discuss wetin di goment don achieve for bizness since four years now, say many pipo don benefit from goment support. |
One pesin die, four injure for Nairobi attack Afta Afghanistan and Iraq, Nigeria na number three for world 'terrorist deaths' for 2018 Di US also reject rumour say because of wetin dem know, American citizens wey dey Kenya don get advance warning from dem not to near di DusitD2 hotel to avoid gbege. |
Na Prisca e mother-in-law kam take e grand pikin dem go village, e massa and mami di look-out yi for hospital. |
Another thing we de for inside dis tori All Progressives Congress: Opposition party dey protest Osun election5th October 2018 Jimi Agbaje don win PDP Govnorship ticket for Lagos5th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Pawpaw meme from Nollywood dey burst pipo brain |
But no be guarantee say all of dem go teach. |
President Muhammadu Buhari bin no gree to sign di new law wey National Assembly bring give am for March 13, say if dem pass di law, e go violate some part of di Nigerian constitution. |
E explain give say wetin happun for court dey against natural justice and say di court no give Onnoghen fair hearing. |
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 Nollywood actress Chacha Eke announce say she dey commot her marriage 5 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 6 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans 7 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols 8 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 9 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business 10 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem. |
Di husband no fit tok anytin up till now because of di grief of wetin happun. |
Producer: Faith Oshoko Video: Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori 4:57 Video, Chichi Igbo: 'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai', Duration 4,5723rd June 2020 3:25 Video, Brazilian butt lift: ‘My bum-bum dey give me confidence’, Duration 3,255th August 2019 3:09 Video, Nse Ikpe Etim: ‘My choice na to pick life over pikin wey I no fit cari full term’, Duration 3,0912th May 2019 'My breast wan kill me'15th May 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
"Mexico go still direct or indirect pay for di wall" - Donald Trump US-Mexico wall don start But na dis week for lunch event for Madrid, Borell come tok am give public add say di American presido bin tok say di border for Sahara no go big pass di US-Mexico border. |
Plenti of dem no dey understand figure of speech. |
Osahon say if beta platform dey to develop di project wey final year students for technology related courses dey write, tins for don change and dis unemployment matter go don reduce. |
He serve as Ambassador to Senegal from 1980 to 1981 for president Jimmy Carter goment. |
Tori be say dis Baban-Inna din don collect moni wey reach N2.5 billion from officials and odas wey sabi di First Lady. |
Also dem dey bring Electronic Document Management System wey go make pipo to fit track dia application, reduce stress for processing, and give beta informate on top wen di pesin go fit get dia passport . |
On Wednesday August 5, afta dia Wager rehearsals, Erica and Kiddwaya do two aside tok wia she tell am say she wan to focus on di game without any man distraction. |
"Horse riding don stop me from stealing," im tok. |
Sen. Akpan Udoedehe- Secretary Di Akwa Ibom politician na di former Minister of State for di Federal Capital Territory. |
If you even think about voting for him, you're fucking crazy.— 𝐀𝐒𝐇𝐈𝐀₇ #BLM (@DontTellNamjoon) July 5, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I wouldn't trust @kanyewest to run a hot dog stand. |
Di United Nations dey call dis one say e be International Day for di Elimination of Violence against Women. |
Relax, you'll reconnect with your child at the right time. |
Another thing we de for inside dis tori Everton 0-0 Liverpool: Jurgen Klopp team dey suffer from tiredness? |
Skip Instagram post, 1 Limited Edition socks are here. |
Choose your BBC African Footballer of di Year 2018 here Three tins to expect wen South Africa jam Nigeria for AWCON Ugochie Desire Oparanozie miss Falcons best chance from close range for di first half afta 30 minutes of play. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Na fake tori you dey read?22nd September 2017 5 new rules wey Nigeria wan use to protect online shoppers15th March 2018 Ex-Yahoo boy: My babe dump me after I stop yahoo12th April 2018 Nigerians lost N12bn on top 'get money quick' scheme21st August 2017 Nigeria: How to take stop sms wey you no want8th January 2018 Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 Google dey use internet hail Nigerian writer, Chinua Achebe16th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
How to save your mobile data |
Im say police and oga Falae don already dey discuss di mata and investigation don start to catch di people wey do dis kain thing. |
But now im say e wan concentrate on club football so dat di young ones too to fit see "chance to learn and grow." |
Wia dis foto come from, Laurene Boglio I know say no be only me one dey for dis mata. |
Manchester United and Chelsea go jam for Wembley for FA Cup final as two of dem go dey look eye to end di season with trophy. |
For statement wey di Tok tok pesin for Akwa Ibom State Ministry of Science and Technology, Joseph Robert sign, im say di project don suffer delay sake of di corona virus disease (COVID-19) wey burst for Wuhan, Hubei Province for China. |
ria @ 57: Wetin D'banj talk Dem no support media player for your device Nigeria @ 57: Wetin D'banj talk 1 October 2017 Nigerian artiste D'Banj love im country sotay e open mouth talk wetin dey im heart, with special word for Nigeria government sef. |
At least, he is as cerebral as VP Osinbajo.— Dr. Dípò (@OgbeniDipo) October 12, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Peter obi is Atiku’s VP! |
Tori people for Zimbabwe dey talk say by Friday dem suppose swear in Mr Mnangawa, wey run comot go South Africa two weeks ago, as new president. |
Athletes need to earn minimum of $25m (£19.6m) to make this year list. |
Leicester no waste time to take advantage of di extra man advantage as dem score three goals inside 10 second-half minutes. |
Cameroon opposition glad as Elecam wan komot polling unit for palace and barracks Nine candidates go run for 2018 presidential elections, no woman Before ELECAM say na lie say make voter no use telephone for polling station, one presidential candidate for PURS party, Serge Espoir Matomba bin don komot release condemn de decision. |
Dis campaign even pass border well-well enter Kenya. |
"Dem say because order come from a Federal High Court in Port Harcourt, then I dey responsible. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another strategy for di prevention side na regular screening and early diagnosis. |
Education Wia dis foto come from, other Di Academic Staff Union of Universities don threaten say dem sef go enta for dis strike because dem dey part pf di NLC as well as di Non Academic Staff of Universities Union. |
Another thing we de for inside dis tori Osun election: Omisore say wetin mata pass na progress of Osun State24th September 2018 Osun election 2018: INEC don declare di election 'inconclusive'23rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"We no even sure how di statement say Silas na di highest paid robotics engineer for di world even happun - e sweet o, but e no dey correct!" |
She also not fit use di her clear high point of her candidacy wella: day na debate performances wey showe off her prosecutorial skills, wey always put Biden for di line of attack Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 But some pipo dey wetin Davido don deydrop dis year no reach standard at all. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Who go win di Golden Boot? |
Na poverty dey make Africans come Europe - Macron Small time, Nigerians go reach 200 million pipo But sign say Nigerians dey struggle true true to eat evri day full ground as work scarce, money dey slow to enta and di number of legal and illegal migration to America and Europe dey increase more and more. |
Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 5 June 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born? |
24 hours afta di tori land, na so plenti reaction gada di mata as pipo dey use hash tag #Senatorstepdown and #SenatorElishaAbbo for social media to tok about di mata. |
BBC tori person Chris Ewokor say e never clear if dem find all di missing girls, and di school get nearly 1000 students. |
God had bigger plans for you — J. Cole (@JColeNC) April 1, 2019 End of Twitter post, 6 Ycee: Skip Twitter post, 7 https://t.co/mHuGaOVQbt— ZAHEER! |
"Coronavirus Coping" & "Covid 19 Treatments" [WHO] Experts explain why coronavirus infection dey drop for Africa 25 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images One Panel of experts wey World Health Organization (WHO) gada togeda don list some number of factors wey fit make coronavirus infections dey drop for Africa. |
Dem enta Thailand three days afta di football team miss. |
Apart from im fashion (wey be one of di main highlights of dis season, by di way), e don show imself as pesin wey sabi for di media space. |
- Mayor for Kumbo 18 December 2019 Wetin we call dis foto, Mayor for Kumbo e house Mayor for Kumbo, Njong Donatus weh na Social Democratic Front, SDF party mimba di kweshion if deh burn e house na yi deh di stop or na elections. |
E don yab am for plenty songs like "Superman", "Jimmy Crack Con" and "Di Warning" wia im mention say Mariah go ruin im career say make she go get one, But Mariah carey yab am back for her Song "Obsessed" wey she release for 2009 Debbie Manthers Eminem release "Cleaning out my Closet" for 2002 to yab im mama on top how she take raise am. |
Lawmakers from both di president All Progressives Congress (APC) and opposition members, mostly for Peoples Democratic Party (PDP), make plenti noise for di chambers wen im dey make im speech. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.