text stringlengths 21 14k |
|---|
Man U win Tottenham 2-1 to qualify for cup final Sir Alex Ferguson dey Hospital Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, West Ham goalkeeper Adrian play well-well for di match and na im make sure say United no score "Di top four dey important but e better to finish second pass four. |
oko Haram members no dey earn pass our sojas – Nigerian Army 1 May 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@HQNigerianArmy Nigerian Army don deny claim wey dey spread round for social media say Boko Haram militants dey receive beta pay pass di kontri sojas. |
Buhari say "my last four years go dey tough" as Nigeria President |
Another thing we de for inside dis tori Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Fifa Fatma Samoura go join Caf run African football from August20th June 2019 France 2019 Women World Cup: Kits, crowd and coaching - How women football don grow7th June 2019 France 2019 Women World Cup : Tins you suppose know about di competition6th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For July, she lose di Wimbledon final to Angelique Kerber and she fit win her first Grand Slam title since she born her daughter Olympia. |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
ameroon cook wey kill im Nigerian madam go die by hanging 21 May 2019 Wia dis foto come from, iStock High Court for Igbosere area of Lagos State don sentence one Cameroon cook, Leudjou Koyemen Joel to death by hanging unto say im kill im oga, Dayo Adeleke. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, For July Russian scientists announce say early-stage trials of one vaccine develop by di Gamaleya Institute hdon dey complete Di Russian vaccine use adapted strains of di adenovirus, one virus wey dey usually cause di common cold, to trigger immune response. |
If I buy that jersey, me & Odion Ighalo will strike together in the World Cup. |
2004-05 final: Dat night for Istanbul AC Milan 3-3 Liverpool - Liverpool win 3-2 for penarity Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liverpool players celebrate wit di trophy afta dem win 2004-05 Champions League final on penarity against AC Milan for Istanbul Even though Barcelona don suffer some kain shocking comeback before, Liverpool too don mount dia own fightback. |
I hope that the @PoliceNG looks into this matter immediately. |
Nigeria: 3 questions wey Babachir and Oke sack no answer |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Wetin be Patrice Nganang offence?13th December 2017 Cameroon: Court don free Patrice Nganang27th December 2017 Patrice Nganang: US dey drag Cameroon for rights violation1st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Accreditation and Voting go start from 8:00am to 2:00pm and provided say all di voters don already dey queue by 2:00pm, dem go allow dem do dia accreditation and vote too. |
As Nigeria don sign up, AfCFTA dream to increase trade inside Africa don dey sure. |
Wetin we call dis foto, Na just over 2,000 super rich people people wey dey control di money of di world Oxfam talk say dis investigate dem do na prove say we get wahala for world on top money matter. |
But none wey pass "Love Yourself" wey pipo tok say as di families of di two young singers bin no dey gel about dia relationship na wetin make Justin sing say "My mama don't like you and she like everyone". |
Another thing we de for inside dis tori Theresa May: Who go become di next UK Prime Minister7th June 2019 Boris Johnson fit face 'sack' on top UK citizen for Iran prison?13th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Di aim na to test di readiness of di airport to reopen afta coronavirus make dem shut down operations since March. |
He said that if the government wanted to curb corrupt practices through the payroll and personnel management, the best pathway was to make the Governing Councils work.— Official_ASUU (@ASUUNGR) October 29, 2019 End of Twitter post, 2 First dem say e dey illegal because Nigeria dey protect how universities dey operate. |
5 things you suppose know about Mexico earthquake |
Di statement still say the police go organise "new training program wey join hand with Civil Society Organizations, Local and International NGOs, and other Human Rights Organizations." |
But Pirlo no win any trophy for New York City FC. |
arboiled rice dey bad for di body? |
She say "part of di wahala wey be lack of enough sleep dey linked to a lot psychological palava." |
Dis one wey happun to am na "abuse of power," according to Xeenarh Mohammed of The Initiative for Equal Rights. |
Independent National Electoral Commission, INEC on Thursday midnight declare say Fintiri, wey don be former acting governor of di state, secure 376,552 votes to defeat di current Govnor Jibrilla Bindow of All Progressives Congress wey score 336,386 votes. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 Coronavirus - Virus: How COVID-19 disease dey spread and kill pipo21st February 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal23 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Di film na virtual reality documentary wey go di town of Chibok and look how di abduction of children affect di community. |
At dis point, di English man discover say, e dey necessary to find how to prevent fight for field and to punish di ones wey stuborn say dem must fight. |
Plenti big big don show for social media to troway twale give di late singer. |
Dis na di method di social networking site wan use reduce how fake news dey spread like wild fire. |
— KVNG (@PRINCE_VIIII) July 12, 2018 End of Twitter post, 3 Di Twitter purge don affect US President Donald trump wey lose 7 million followers but im dey happy about am, say e go make plenti American news outlets lose followers well-well. |
Video: Sarah Tiamiyu, Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:53 Video, Nanny Dairies: 'I no fit trust any nanny again', Duration 3,534th April 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Boko Haram don kidnap about 10 pipo for Borno State |
Di worse kontri wey women no too go school na Chad, only 13% of women fit read and write. |
Skip Twitter post, 2 4am in the UK here, it was definitely worth staying up to watch the crossover it was epic! |
Dinamo na di biggest club for di Croatian league. |
"My God no be clown, my God na almighty and I love am, we need stand up against all dis kain tin. |
According to President Akufo-Addo, en government save Ghana $3.63 million through dema Public Procurement Authority (PPA). |
Salah dey share record of 31 goals for 38 for di season with Alan Shearer (Blackburn Rovers, 1995-96), Cristiano Ronaldo (Manchester United, 2007-08) and Luis Suarez (Liverpool, 2013-14). |
North Korea and US 'get direct contact' |
WISPI say "dis dey reduce di way wey di police fit do im duty". |
Many workers and petty traders trap wen di building wey still dey under construction collapse for Woji road for New GRA around 5pm on November 23. |
Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire' 29 September 2019 Wetin we call dis foto, Isa Ibrahim says he tried to escape the day before the police raid One pesin wey survive di Nigerian "torture house" for Kaduna state north west of di kontri wey police raid, don describe im experience like "living in hellfire". |
Dis na sharp facts you suppose sabi about madam Sadiya. |
Di second Wozniacki seed win 7-6 (7-2) 3-6 6-4 for tough conditions to finally land major trophy after she don try 42 times. |
Another thing we de for inside dis tori Coza: Wetin we sabi so far about di rape accuse against Pastor Biodun Fatoyinbo30th June 2019 COZA Pastor tell members make dem no fight pipo sake of im rape allegation30th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
As tins be so, Guardiola City dey number two for table, 25 points behind Liverpool. |
In addition, court order di couple to return more dan €1m to di National Assembly, wey employ Penelope Fillon from 1998 to 2013. |
Nyantakyi take Ghana money do 'tsaskele', release Special Prosecutor on am 'Our day-our day' for Ghanaians as Anas dey premier Number 12 video Wia dis foto come from, Ghana presidency E no dey clear for now wetin go happun to di league for Ghana and dia football team wey suppose play Iceland on Thursday. |
Wia dis foto come from, TANZEELA QAMBRANI Wetin we call dis foto, Ms Qambrani (second from left) credits PPP leader Bilawal Bhutto Zardari (second from right) Ms Qambrani wey be 39 years old, na computer science postgraduate with three children. |
Teachers for Ghana don do nationwide strike 3 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Strike na big issue wey dey affect education for Africa Teacher dem for Ghana don start nationwide strike. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Alex Iwobi dey wonda how pikin dem dey hail am Another thing we de for inside dis tori 2:53 Video, Alex Iwobi no believe say im go big as im dey now, Duration 2,53 Arsenal and Nigeria footballer Alex Iwobi travel go Lagos for im home kontri wia im meet some young players wey dey look up to am.11th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
E dey important well-well to "save face" even if di moni no too plenti. |
Another thing we de for inside dis tori Na every woman dey ejaculate? |
Dis woman see herself as di only passenger inside plane 25 October 2017 Wetin we call dis foto, Karon Grieve bin dey travel go Greece to write book. |
Pipo sabi am as 'Di Biafran war' Even tho officially na di Nigerian civil war dem dey call am, many sabi am as 'Di Biafran war' because na between di Igbos wey bin wan separate from Nigeria go form dia own kontri - Biafra - and di Nigerian goment. |
Buhari bin suspend di Chief Justice of Nigeria on Friday, 25 January ontop case wey im dey face for Code of Conduct tribunal say im hide some of im property wen e start work. |
Deh say na only certificate for nationality fit proof if deh bi Cameroonians. |
As I sat reviewing her video tribute, I got a request to call her daughter when she told me of her Mother’s passing. |
yonce Black is King: Wow moments from di award winning musician visual album 31 July 2020 Wia dis foto come from, Facebook/ Beyonce American singer, Beyonce don release her new visual album, Black is King ontop Disney+. |
Cardi B don become first female rapper to get two Billboard number one hits |
Another thing we de for inside dis tori Video, “Di stigma plenty for pipo wit di virus ” - Seun O15th April 2020 Coronavirus vaccine & antiviral drugs: Pfizer special injection to prevent COVID-19 fit ready by September29th April 2020 Coronavirus tips: How Ghana dey use drone technology fight Covid-19 pandemic21st April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal15 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
Mon bébé a vu le jour #breeculture #LosAngeles pic.twitter.com/tN07iu2tqr— brenda biya (@brendabiya) July 11, 2020 End of Twitter post, 3 Brenda Biya e papa, President Biya don stay for pawa for 38 years and some kontri pipo di check say dis new business na for prepare e life if e happen say e papa no dey power again. |
See foto dem for di Lagos 5km Waka against Cancer Wetin go happen for Social Media Week Lagos Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos don hold 2017 Startup Week Bamigbetan say dis move go help increase di number of followers wey dem get for social media to 2 million by ending of 2018. |
Republican lawmakers shout "four more years" as Mr Trump prepare to speak, dey encourage am for November White House election. |
Babatunde Fashola: Who work e be to give Nigeria pipo light? |
My tanker and di petrol tanker dey fully loaded." |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 But dis one no belle-full some Nigerians as dem no believe say President Buhari go fit complete all di things wey im mention for one year. |
Another thing we de for inside dis tori How Ghanaian-American become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 Khloe Kardashian don born baby girl13th April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
You for be resident or you for dey belong to electoral area 5. |
No be today wey animal don stop plane to land for airports for Nigeria. |
BBC tori persin Karina Igonikon dey ground for constituency wey dey Mile 1 Diobu as some pipo try to snatch ballot box. |
We dey very happy for all di love and support from everybody. " |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Super blue blood moon But wetin be supermoon? |
Kenya hospital don do anoda mistake, dis time na CS operation 26 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Doctors for Kenya dey strike to protest why authorities go suspend di doctor wey do brain surgery for di wrong patient before dis one come happen E don happen again for Kenyatta National Hospital KNH as dem don make anoda mistake afta di brain surgery mistake wey dem bin do before. |
Di way di mata dey go ehn, e go go be like say she drop new album. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Caf go choose di 2019 hosts for January afta dem collect di rights from Cameroon11th December 2018 AFCON 2019: Egypt don wash hand comot to host Nations Cup5th December 2018 AFCON 2019: Why CAF fit don comot host rights from Cameroon hand1st December 2018 2:08 Video, AFCON 2019: CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo say na correct, 2,081st December 2018 AFCON 2019: Gambia petition Caf say Togo dey use Nigerian play qualifier18th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Anthony Joshua chop accolade, collect OBE award from Prince Charles of England Di one tin wey remain for Anthony Joshua Anthony Joshua no mind fight Karate style Wia dis foto come from, Getty Images/Al Bello Wetin we call dis foto, Andy Ruiz Jr celebrate im seventh round tko against Anthony Joshua after dia IBF/WBA/WBO heavyweight title fight Ruiz no even suppose to fight Joshua. |
Skip Twitter post, 1 The NEC has decided that the STRIKE HAS BEEN SUSPENDED. |
But medical check-up no be for president dem alone. |
Cameroon dey fear salmonella milk wey no pure |
Another thing we de for inside dis tori Police arrest woman suspect wey traffic 23 pikin dem3rd March 2020 Uganda woman wey force im step-pikin to drink menstruation blood dey go prison27th September 2019 Kaduna House of torture: Buhari react to di human right abuse29th September 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Thousands of drivers dey drive witout licence for Lagos - FRSC16th May 2019 WHO Global road safety report 2018: Cameroon score F, Africans dey die pass for world road accidents7th December 2018. |
EFCC/Police are working hand in hand with Buhari to destroy democracy. |
It would be too late for him to even get on the ballot in most states - This phony announcement is a PR stunt for his new album - “Trump will win because Kanye is running” isn’t a thing - Stop falling for doomsday bullshit. |
As dia coronavirus commissioner, Domenico Arcuri tok, "Di virus still dey among us, e no strong like before but e still dey." |
Buhari come but Atiku, Oby, Duke no show face to sign agreement make katakata no dey for presidential election Wetin Nigerians dey tok about '#TheAtikuPlan' Di two candidates plus some oda presidential candidates bin no show wen president Muhammadu Buhari wey be All Progressive Congress candidate sign di accord for Abuja on Tuesday. |
Di NVP 2020 include di following elements: New Border Management Information System (MIDAS) Biometric E-Visas to replace di old visa one Visa System wey dey connected to APIS and also dey able to conduct security checks against local and global databases. |
One small temporary embassy inside di US consulate building for Jerusalem go open on Monday. |
Lagos State don reduce Land Use Charge Oga Omeje explain some pipo dey come apply for drivers license for dia office and once dem collect di initial driving permit dem go disappear and no go come back to collect di original drivers license wen e don ready. |
Skip Twitter post, 1 The freed girls have been airlifted to Abuja aboard a military transport plane.#DapchiBriefing (7)— Presidency Nigeria (@NGRPresident) March 21, 2018 End of Twitter post, 1 Theatre Commander of Operation Lafiya Dole, Maj.-Gen. Rogers Nicholas, come give di girls to four-member Federal Government delegation wey dey wait dem for Abuja on Wednesday evening. |
Head for man weh deh later know e as Wayne Paul, policeman weh weh deh suspect say na separatists' fighters put for Ngeng junction and de area for Sunday, number 20 day for October. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt Lawyer arrest PHEDC, carry dem go court say dem no get right to cut light!14th May 2018 Wetin fit make pesin give Nepa sack letter?12th April 2018 World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity16th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kaduna Kidnap: Gunmen carry Canadian, American near Kagarko village 17 January 2018 Breaking tori be say kidnappers don abduct one Canadian and one American, come kill two police officers for Kaduna. |
'Nigeria must not turn into kili-kili field' Two honest security men for Lagos Airport wey return handbag to Americana owner 'deserve accolades' - Buhari Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Tok-tok pesin Chief of Air Staff Air Marshal Sadique Abubakar don direct Chief of Administration Kingsley Lar to make arrangements to honour ACM Umar for showing example of integrity, one of di core values for Nigeria Air Force. |
Anybodi wey finish second go get di highest final points total of any runners-up for English top-flight history. |
"Dem develop symptoms which dey fit de case definition but e no dey mean say dem get [coronavirus] though" Dr Baah reveal. |
As she hear the verdict say she win, Swift say: "I agree say I dey blessed for life, for society and because I fit get money pay the plenty bill to take defend myself for this kind court case." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.