text
stringlengths
21
14k
Di report, wey dem title- A Future for di World Children compare di performance of child wey dey prosper among 180 kontries of di world.
Di popular goalkeeper don already dey talk am small-small before-before say im go like comot after di 2018 FIFA World Cup for Russia.
O boy, you don dey do too much, small tok you don dey look who tok, fem…" "Pesin wey dey find pity, no dey do me itty bitty.
Karmzah: Why dis Ghanaian artist create superhero wey get cerebral palsy Dem no support media player for your device Karmzah: Why dis Ghanaian artist create superhero wey get cerebral palsy 3 November 2018 Farida Bedwei bin grow to sabi and like superheroes well-well, but she come discover say none of dem dey live with cerebral palsy wey she get.
Ogunyemi tok say some vice-chancellors, wey no dey follow ASUU rules na dem dey encourage members of di union in dia schools to rebel.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lampard win di Champions League with Chelsea in 2012 Di former England international make 648 Chelsea appearances, win 11 major trophies with dem.
"Buhari administration dey fully devoted to find lasting solution to di herder-farmer clashes in different parts of Nigeria," na so di statement tok.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ikorodu boys: Di Instagram viral kids wey dey totori pipo wit dia copy-copy skills26th December 2018 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris27th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why cows dey important -Prof Lakpini20th January 2018 How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am give pipo24th July 2018 Nigeria: Cow no allow plane land for airport18th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
E explain say na only 37,000 cartons of di food di moni fit buy, wey go add join di 37,000 carton wey Children's Investment Fund Foundation go buy.
UK wan allow Cameroonians, Ghanaians, Nigerians and oda Commonwealth kontri pipo to join dia army 5 November 2018 Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Di goment go also comot di limit for di number of Commonwealth citizens wey fit join di UK army Goment for obodo oyibo United Kingdom don dey ready to announce give pipo say, dem wan begin invite foreigners wey dey live abroad to join Britain Armed Forces.
Two honest security men for Lagos Airport wey return handbag to Americana owner 'deserve accolades' - Buhari Third Mainland Bridge go close 24 August Why police block part of Lagos Third Mainland Bridge Skip Twitter post, 1 TRAVEL ADVISORY ON THIRD MAINLAND BRIDGE CLOSURE pic.twitter.com/F28BWCotwT— LASTMA (@followlastma) August 22, 2018 End of Twitter post, 1 Lagos State for southwest Nigeria, na di kontri bizness capital and di 3rd Mainland Bridge na im connect di mainland of di city wia most pipo dey live, wit di Island wia most of di work dey happun.
To register property- Procedures, time, and cost to register commercial real estate To get loan- Strength of legal rights index, depth of credit information index Investor protection- Indices on di extent of disclosure, extent of director liability, and ease of shareholder suits.
Dr Tildseley say: "If measures continue to dey relaxed, we fit end up wit second wave for late August or early September."
Produced by: Helen Oyibo Another thing we de for inside dis tori 1:55 Video, 'My breasts wan kill me', Duration 1,5515th May 2018 1:44 Video, Di goalkeeper wey say im 'one hand' no go stop am, Duration 1,4410th May 2018 1:21 Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’, Duration 1,2111th May 2018.
1.Royal Wedding: Prince Harry marry Meghan Markle Prince Harry marry American actress Meghan Markle for May 2018 wey become di biggest grand wedding for United Kingdom.
Afta dat one, Oga Sirika tok say dem go create portal for passengers to pay for anoda COVID-19 test eight days afta dem land for Nigeria.
If you call my name, I will finish you.
Another thing we de for inside dis tori Buhari speech today: President Buhari don order total lockdown of Kano, days afta many deaths from 'strange sickness'27th April 2020 Lagos lockdown latest news: See di main tins President Buhari tok for im April 27 speech to Nigerians27th April 2020 Deaths in Kano: Wetin we know so far26th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Di senate bin invite di IGP make im appear before dem on Thursday, but im waka follow President Muhammadu Buhari enta Bauchi State.
Also say armed groups and separatist leaders say no no bi free for kam as deh go arrest dem.
Wetin we call dis foto, Teachers comot give last respect to dia colleague wey student kill But authorities bin don decide say deh no go give last respect for de teacher as Yaoundé no bi place weh deh post e. Teachers too shing too say deh no fit komot weh die bodi for dia colleague no dey.
EFCC lose case to seize Patience Jonathan $8.4m Five mumu project wey Nigeria leaders don commission According to Laolu Akande, wey be senior special assistant on media to Mr Osinbajo, di vice president no point finger accuse Jonathan, but di corruption wey happen for im goment no get part two.
26% of guys say na dia biggest turn on.
President of di Resident doctors for Abuja, Roland Osaigbovo wey follow BBC tok say dem go di strike sake of say im members dey suffer as dem neva pay dem and where dem dey work no dey safe.
can this year get any better !?!
Di most successful country for World Cup history get mixed-race population of over 50% (47% of dem black) and dem depend onto non-white players such as Pelé, Garrincha, Romario and Ronaldo to win di trophy five times.
"First of all na humble person; di way im dey encourage young movie producers and dey push us, just make me give am fresh respect.
But before Nigeria election office declare Ganduje winner, some of di party agents bin provoke say wuru-wuru full inside di election.
Another thing we de for inside dis tori #EndSARS: Lagos Police Commissioner don call meeting afta SARS anti-cultism unit 'kill' pesin1st April 2019 1:23 Video, May 29: Nigeria economy good for Buhari goment?, Duration 1,2323rd May 2019 Muhammadu Buhari dey blame Nigeria police for security palava28th May 2019 Video, May 29 inauguration: How Nigerians go score Buhari goment for security?24th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
''Dis reforms go make health insurance sector more open and transparent so more pipo outside go no wetin den happun inside,'' na so Ogaraku tok las las.
According to dia law for Sierra Leone, dem need to do runoff election within two weeks since none of di candidate wey contest get 55% of di vote wey go make dem win.
Africa summit: Why Africa dey rush China - China - Africa summit: Why Africa dey rush China Moseph Ekine 3 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nearly all Africa kontri presidents tanda for Beijing on Monday where China dash dem $60,000,000,000 to take do project but di question na why.
Di agency still say South Korea and the US don dey move towards new arrangement wey go allow dem make changes to allow South Korea double the fire power wey their ballistic missiles get.
Yaba market march to stop touch-touch make us almost chop beating How Africans see sexual harassment?.
Accolades don dey flow like water for di professor.
Dem go bury late Kashamu according to Islamic rites by 12 pm, im tok tok pesin Austin Oniyokor add.
Plateau state attack: Police don confam at least 86 pipo die for wetin fit be herdsmen attack
Dem knock out three contenders - Mark Harper, Andrea Leadsom and Esther McVey - for secret ballot dem do for House of Commons.
Wetin be di new anti-rape laws India announce new anti-rape laws as reaction to di protest for March 13.
Two of im sista dem Lydia Audu wey go dey 22 years now and Ladi Audu wey dey 20 years follow for di girls dem kidnap as dem bin dey write WAEC exam for di school dat time.
The squad dey hope say with dema ventilator innovation, dem go fit save lives of people wey no fit breath sake of Covid-19.
Immediately di accident happen, e tey small before anybodi sabi di number of people wey die and wound as soldiers bin no wan give tori people chance for di area where di crash happen.
Wia dis foto come from, Abubakar Aminu Ibrahim Wetin we call dis foto, Di new permanent secretaries go dey probation for six months Kano State get one of di highest cases of drugs abuse for Nigeria and last year Sweet Sweet Codeine documentary wey BBC do highlight di problem wey dey disturb di state.
Salisu Yusuf: Di film wey show as Nigeria football coach dey collect cash Dem no support media player for your device Salisu Yusuf: Di film wey show as Nigeria football coach dey collect cash 24 July 2018 Video don show, wia chief coach of Nigeria Super Eagles, Salisu Yusuf, dey collect money as im dey yan wit some pipo about how im go take select some players for di team.
Wia dis foto come from, Emma Russell 1 - Vagina and vulva na different tins completely Di vagina dey inside di bodi - na di muscle corridor wey dey connect di uterus to di outside world.
Wia dis foto come from, STRINGER But oga Ozo-Esan say goment just dey deceive diasef and di plan to stop Nigerian workers to go strike no go work.
Di Supreme Court judges cancel di congress wey produce Tonye Cole as APC govnorship candidate for di 2019 election.
So, if pesin dey get 5 hours of light evriday, den e fit begin see 10 hours wen dem complete di project by 2022.
Di Kenyan parliament dey currently work on one Bill wey go change di electoral law and system.
Some people don talk say e no good make people dey chook hand inside DNA dey change wetin dem no suppose change.
See evritin to sabi about Trump assistant President Trump dey infected wit Covid-19 after im close aide Hope Hicks test positive.Read More next Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Former prisoners dey enter truckafter dem release dem from Mpimba Central Prison as part of a mass presidential pardon, for Bujumbura, Burundi.
He say once Jada don go, no more coming back, E tok say Jada lie to am say dem get special bond but dis no be true.
"We back de decision to impose restrictions on movement plus data wey we get, data and science dey back wana next course of action" he add.
Erica win HOH for di second time, pick Prince as deputy Wetin we learn about Erica, Wathoni, Prince and odas for di BBNaija 'Biggie' Diary Room challenge For interview wey Brighto, Tolaniaj and Wathoni do wit , Tolanibaj say; "I bin tok say Neo na fine boy no be say I like am.
"I know say my mama and my papa, my granny dey look out for me with di place wey di bullets bin hit at, e miss everything," she tok.
NNPC recruitment tie-wrapper as about 60,000 pipo wey write dia job exam
Im share price wey just reduce small since February na evidence.
For video wey see, Govnor Ganduje supporters shortly after INEC declare dia oga winner, dem begin dey shout 'Sabon Sarki' wey mean say we want new Emir.
Another thing we de for inside dis tori Four pipo die for Magodo building collapse as heavy rain worry Lagos12th October 2019 Balogun market fire: Policeman die for Lagos Island market fire6th November 2019 Video, Balogun market fire: Wetin you suppose sabi about Lagos Island market fire5th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal29 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Also give kudus to young pipo for wetin dem dey do.
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye go appeal afta tribunal comot am as senator23rd August 2019 Dino Melaye go contest to be Kogi State Govnor2nd June 2019 Police to Dino Melaye - 'If you know say you don commit, come out come confess'26th December 2018 Dino Melaye recall cost 'only N100m' no be N1bn - INEC Oga4th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 Series of kidnappings of govt officials in anglophone Cameroon continue.3 of them kidnapped within 36days;all of them are from English Speaking parts of CRM.
Le Canard Enchaîné, one satire magazine, allege say im wife -wey bin formally dey employed as im parliamentary assistant for about six years for di 1990s and 2000s - no ever actually do her job.
Anglican Church don get first woman Bishop for London and Canada
Police confam dia stray bullet kill woman for Lagos
Afta goment reply Obasanjo say im need doctor to fix im confused mind, some Nigerians also tell BBC pidgin how dem reason di whole mata.
Kati camp na also di focus of one mutiny for 2012 by soldiers wey bin dey vex say di senior commanders no fit to stop jihadists and Tuareg rebels wey dey take control of northern Mali.
Dis na after authorities talk on Tuesday say dem wan hold stakeholder meeting on top agriculture to carry find solution to di herdsmen/ farmer fight-fight.
American University of Nigeria, start admission application for August, 2020.
Im dey among workers for Bioraj wey BBC bin film for secret as im dey do side deal on top cough syrup for some months now.
Dis na answer to people wey talk say dem no get space to talk dia mind well-well.
Dis latest one for Hawaii state, US na text message na im di rumour monger take catch people but before government go discover say na lie, e don spread like wild fire: Skip Twitter post, 1 Hawaii missile alert: False alarm warning broadcast https://t.co/LgT1aaTbnU— BBC News (World) (@BBCWorld) January 14, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 one day it won’t be a false alarm.
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 India: Minister enter wahala as im piss for public20th November 2017 India: Dem don bail 8 donkeys wey police arrest28th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
"We no bi fit pay player weh e chakara de contract, lef de team before end of season.
John Gboyega: Star Wars actor racism claim on George Floyd death, oda major moments wey shake world pipo
Di African Union and the Africa Centres for Disease Control don launch one initiative dem joinbodi wit di Partnership to Accelerate COVID-19 Testing (PACT) do, e go focus on tracking, testing and tracing.
Di Commissioner of Police say dem arrest one of di suspects on Monday September 16, wen one girl tell dem say pesin offer to pay her N30,000 ($83.3) to spend di night wit her.
E tell Star newspaper say: "I begin dey worry, na den I come remember di condom wey burst and e happun nine days ago.
Another thing we de for inside dis tori Why we never release El Zakzaky - Presidency23rd July 2019 'El-Zakzaky dey suffer from lead poisoning'15th August 2019 Shiites: Ibrahim El-Zakzaky no show but court set ruling for bail ontop murder5th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
"Afta I watch di news, e touch me sotey I get to post am," one pesin for Nigeria tok.
E gather tori people to do press conference for dem after di party and tell dem say, "I no want any treatment sake of side effects because I wan enjoy my life now wey I get time."
Even as people no too dey put mind on top how Nigerians dey chop sugar, experts don talk say all dis one no mean anything.
Oga Sharibu say since wen im pikin loss reach now, im neva hear pim from goment or any yarns about di release of im pikin from anybody wey fit dey arrange her release.
Wetin we call dis foto, Nigeria Zobo get beta quality and u fit use am pass one time We dey encourage pipo to Farm zobo for large quantity Nigeria Agricultural Quarantine Service don draw ear give women and men dem wey wan invest for agriculture make dem farm Zobo leaf boku.
Adebola also think say dem need to dey organize for all corners, 'make we start with 3-5-2 formation, which mean say we need to get defensive and attacking balance'.
Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 But di lawyers wey dey represent Flame claim say Katy and her team bin "copy one important part" of im song, as dem dey wrap up di legal tok-tok wey bin start for 2014.
SARS no get credibility - Amnesty Int'l Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?
Creole describe wia pidgin come from as na di combination of two languages wey pipo dey mix to fit understand pipo wey no dey speak dem language wey dem wan relate with.
On 4 March, FCT High Court bin accept di request of APC for Edo state to suspend Oshiomhole from office.
Dis one dey very common for many Middle East countries.
End of Facebook post, 1 Hailers wey believe say im do di right tin by apologising even though im no commit any offence.
Wow wow wow.— Ayo FBI (@PureMind__) February 7, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 8 Days to the Elections and everything in Lagos seems to be working fine.. - ASUU Calls Off Strike - Tankers on Ikorodu Road/Eko Bridge Cleared - Pot-Holes on Major Roads been filled up - Even the light in my area now stays for hours.
But di military say na only militants dem dey target.
From 1990-1993, Justice Dongban-Mensem serve as Deputy Chief Registrar, Superior Courts and Protocol Affairs, and dem come later appoint her as Judge, High Court of Justice, Plateau Judiciary from 1993-1996.
Bukola Saraki: Di senate president dey right to port
Another thing we de for inside dis tori Adamawa supplementary election: INEC don announce Thursday as new date26th March 2019 Ahmed Lawan, Ali Ndume, Danjuma Goje, Orji Uzor Kalu: Meet di men wey go take over Saraki Job28th March 2019 Election Petition: Court give Atiku, PDP permission to petition Buhari, APC27th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
But di biggest one dis week go happen for Spain, where Real Madrid and Paris Saint Germain go kwanta.