text
stringlengths
21
14k
Punch: Yawa no gas if you decide to call President Buhari 'Major General'
Alcohol follow for wetin dey make 800, 000 pipo kill diasef evri year - WHO Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA Authorities bin find di car wey di husband borrow for inside river, even though dem no see im deadi bodi.
Kenya man wey doctor open im head by mistake dey confused Kenya doctors dey strike on top brain surgery mistake Kenya doctor wey operate wrong patient head dey on suspension Kenya nurse cause brain surgery mistake Wen dem complain about di situation, di doctors admit say dem do mistake.
But dem bin still get rights to Iron Man, Hulk, Thor and Captain America wey dem use to start di MCU with feems wey introduce dem and den come bring di characters togeda for Avengers Assemble as dem bin get for mind since di Iron Man.
Buhari wey land for Jos around 4pm, no visit Barkin Ladi local goment area wia police confam say herdsmen bin kill 86 pipo for attacks on Saturday, though di villagers tell BBC say e pass 200 wey die.
Sabi people say to dey in good shape dey help person to learn fast.
She say "Mkhonyovu" na fake healer wey wan get money sotay im don dirty their work, give all traditional healers bad name.
(@iam_YCee) September 3, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Worst part of this thing is South Africans (or any other foreign nationals) will never feel unsafe in Nigeria.
oko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria Faith Oshoko BBC Pidgin 11 February 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Nigerian forces, dey hold Boko Haram flag wey dem capture Boko Haram don make Nigerians dey tok and vex for di goment again as members of terrorist group attack and kill at least 30 pipo on Sunday, for Auno, Borno State, North East part of di kontri.
Di feem wey comot na collaboration between Inkblot and Filmone.
Di one year NYSC exercise dey compulsory for evri Nigerian wey graduate from university or institutions like am and wey dey less dan 30 years old.
Di only pesin wey don carri dis mata for head na, Taj Jackson, Michael Jackson nephew.
1, DN Dudu Close, Off Emiko Close, Warri, Delta State DELTA College of Education, CBT Centre.
Na wetin im dey use take chop''.
As police arrest di pastor, im immediately inform di detectives say na di girl boyfriend, Adeeko Owolabi na im bring her come di church.
South Korea also make call for athletes from both Koreas to march together for di opening ceremony of the Olympic Games.
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Tori people for Belgium, Sud Presse, talk say Tabar don do reach 50 surgery plus say she lose up to 40kg for her weight, make she and Jolie resemble.
Opposition supporters for Kenya don dey protest for weeks now, say make CEO of di commission - Ezra Chiloba, resign.
So wetin im wan do be say im go remove all di wahala wey dey around di neck of dis area, weda na debts, regulation and odas.
Wia dis foto come from, flickr Wetin we call dis foto, Monkeypox na sickness wey no get cure for now Di government say make di public no panic, because dem dey work with all states where di disease affect to ensure say dem manage am well.
Na also di first anniversary for di Manchester bombing wey bin kill 22 pipo afta her performance.
Everton don score in all 10 of dia league games under the Italian - di current longest scoring run for di division.
French president tok how e give condition say if Paul Biya no free opposition Cameroon Renaissance Movement, CRM party president Prof. Maurice Kamto make e no kam for Paris for Global Fund meeting for HIV/AIDS fro December 2019.
Some people sef come get skill for how to fade when di radio DJ start to talk over di song wey you record.
Eto'o Fils go bi August guest for The Voice Afrique Burial for Italia 90' Defender dey ground Cameroon be wan modify dia 2011 sports law and dia Sports Minister confirm say dey go put de law for modification next month, during session for parliament.
Skip Twitter post, 1 pic.twitter.com/gvIPuYtTZG— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) October 3, 2020 End of Twitter post, 1 Di number of pipo wey dey work wit di presido wey don dey infected wit di virus dey increase since di president confam im positive status.
Another thing we de for inside dis tori Walter Onnoghen: Buhari don suspend Nigeria Chief Justice, appoint anoda pesin25th January 2019 Walter Onnoghen: How Nigerian lawyers comply wit order to shun courts for two days29th January 2019 Non declaration of asset: Chief Justice of Nigeria Onnoghen get case with CCT January 1412th January 2019 Suspended Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen don resign5th April 2019 Three pipo wey get corruption case but dey work with Buhari13th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Posted at 15:50 20 January 202015:50 20 January 2020 Court don resume from dia second break Supreme Court don resume from dia second break to give judgement for Bauchi and Plateau state govnorship election.
Di five-time Ballon d'Or winner, wey leave Real Madrid for Juve for 2018, bin don win 14 finals before now, but Lazio defeat end dat run for Ronaldo.
Wia dis foto come from, Fellipe Abreu Ghana na one of di world largest cocoa producers, family dem for village dey save dia moni to bury pesin wey die for custom-made cocoa pods.
Aisha Buhari to IGP: "Release my bodyguards from detention" Di latest tori now na say Police arrest di personal bodyguards of di wife of Nigeria President afta dem kwanta wit di PA to President Buhari Tunde Yusufu Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Osun rerun election: INEC don confam Gboyega Oyetola of APC as govnor-elect
Zero-tariff arrangements fit still dey in place under one continuity agreement, but e fit also get physical problems.
Walter Onnoghen: Senate want Supreme Court to interpret suspension of Chief Justice of Nigeria
Di Ballon d'Or na award wey France Football dey give every year since 1956.
Missing General: Nigeria army don see grave wia bad pipo bury Maj. Gen. Mohammed Idris Alkali
Abuja pipo wey dey wonda why ground dey shake gbigbigbi for di city How Hurricane dey get name Abuja building wey collapse na one storey wey owner change to five storey Di Friday own wey happun around six for early mor mor, make many pipo to enta social media begin ask wetin dey happun.
But for interview wit tori pipo New York Times, Mr Kanye say: "I no tok say na choice, i no even mention slavery sef -- like wen pesin dey for chains na choice".
Afta plenty gbege among members, Speaker of di House, Femi Gbajabiamila don order make dem withdraw the water bill and reintroduce am again according to di proper procedure.
Another thing we de for inside dis tori Keke Palmer - American actress to National Guard: 'Protect us ... march wit us' inside "Black Lives Matter" protests on blackout Tuesday4th June 2020 George Floyd protest: More pipo still dey do I no go gree for America3rd June 2020 George Floyd: 'Black lives matter' deaths wey shake America27th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
For di capital, Kampala, young pipo wey dey carri baskets or plastic buckets, go dey sell grasshopper wey dem don boil or fry inside traffic.
US Secretary of State Mike Pompeo say di US go only accept "complete denuclearisation wey dem no fit start again".
RT so our Voices will be heard.#EndSARS— GREAT GRACIOUS (@GreatGracious) December 3, 2017 End of Twitter post, 8 Wetin be dis SARS?
'25th April 2019 I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Uganda dey plan death sentence for homosexuals11th October 2019 Brunei gay sex: Homos, supes go die by stoning - Goment new law3rd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im accuse goment say dem do u-turn, go England go launch new airline, and say e no sweet for belle and e no good for di image of di kontri.
For di later wey from Mugabe wey di speaker of parliament read out, e tok say im decision na voluntary and do am to allow smooth transfer of power.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di pavement blocks wey go last 500 years E get kontris wey dey handle dia doti well-well dey?
"We dey wait for help" More than 400 pipo na dem run from dia ancestral homes because of di herdsmen katakata for Benue State.
Lupita is good but try other people who are Nigerians.
Di Eagles get friendly matches against England and Czech Republic before di real tin for Russia.
Meet di couple wey no gree coronavirus lockdown spoil dia love She tok about her pikin wey dey turn five in a few days time and how she still dey explain give am why she no go fit do birthday party on di day.
Another thing we de for inside dis tori 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
"I no go fit pretend say I dey happy...I don serve wit open heart and give my best wen I dey serve our great kontri Ghana.
She carry dis charge with Nigeria former Minister of Petroleum Resources, Diezani Alison-Madueke, wey nobody don see up till now.
Im dey join oda ogbonge wrestlers like Mark Henry, Booker T and The Rock.
Governorship Debate Delta State: Ground don set for di ogbonge event Dem no support media player for your device BBC Governorship Debate Delta State: Ground don set for di ogbonge event 7 February 2019 Time don reach for di BBC Pidgin Governorship Debate wey go happun for Asaba, Delta State.
As dem dey celebrate di day for Nigeria, World Health Organisation (WHO) say make Nigerian goment give necessary support to blood donation for di kontri.
Di two Nigerians as of 19 November, 2019 don chop dis charge: One count of conspiracy to commit bank fraud, Three counts of bank fraud One count of conspiracy to commit credit application fraud Three counts of credit application fraud.
Nigeria: How Customs seize 1,100 guns for port
BBC 100 Women dey name 100 women wey get power and dey inspire people around di world every year.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Odion Ighalo: Di Nigeria striker loan move to Manchester United 'shock’ fans1st February 2020 Ighalo leg dey shake for Manchester United, see oda players wey dey dis table26th May 2020 Odion Ighalo: Manchester United striker say im mama cry wen she hear say di club sign am5th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Afta e happun di goment claim say no-one pesin wey dem shoot dead inside di square.
Pastor Ize-Iyamu dey for di centre of di battle between Godwin Obaseki and Adams Oshiomole, and ot of di three candidates wey pass party screening, im na di candidate wey dey enjoy Oshio Baba support pass to represent APC for di 2020 election.
But Faure Gnassingbé wey enta power after im papa for 2005 - fit still run again two times.
hina anniversary: Beijing show dia military power for dia 70 years national day parade 1 October 2019 Wia dis foto come from, EPA Deep-sea drones and one intercontinental ballistic missile dey among di advanced weapons wey dey on public display for di first time for di parade wey mark di 70 years of communist rule for China.
Family source say deh don ask for FCFA 24 million for free chief and council chairman for Bojoke, Bojongo.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram (WARNING: GRAPHIC VIDEO) The Nigerian Army said troops on Saturday shot dead three Shiites after members of the Islamic Movement in Nigeria allegedly set up an “illegal roadblock” in the Nigerian capital.
Before im die, Okwaraji play for some European clubs like AS Roma, NK Dinamo Zagreb, VfB Stuttgart and SSV Ulm.
Family reveal why Ghanaian pastor Sylvester Ofori shoot im wife seven times Rita Daniels deny 'attacking' Chika Ike for dating Ned, her daughter husband How pipo dey react to Daddy Freeze apology to Bishop Oyedepo Inside one short video ontop im social media page on Saturday night, Daddy Freeze wey real name na Ifedayo Olarinde, say im dey sorry for insulting Oyedepo about two years ago.
E tok on Twitter say im don collect 1,991 delegates wey im need and e go fight to "win di battle for di soul of di nation".
After all, we don enta 21st century well-well, we don go through di #MeToo movement, and we get sex education all ova di world plus all di informate wey dey internet.
VGMA2019: Stonebwoy and Shatta Wale get bail but police say court action go follow
Police pipo and special unit force, Rapid Intervention Battalion, BIR also dey and wen separatist forces pass for de area, BIR too go kam and pipo go start run.
Another thing we de for inside dis tori NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio28th October 2019 NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei collapse, probe committee oga Bunmi Tunji-Ojo step down for live television wen Godswill Akpabio show to reply Joy Nunieh allegation20th July 2020 Joy Nunieh, sacked MD of NDDC - Her testimony against Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta before Nigeria lawmakers17th July 2020 NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 NDDC forensic audit: Ibim Semenitari say make Muhammadu Buhari also chook eye for Steve Oronsaye Panel Report18th October 2019 Godswill Akpabio NDDC probe and how e deny Joy Nunieh accusation, im full testimony to di House of Reps21st July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nasarawa State filling station fire explosion don kill pikin don die and wunjure 30 odas
Na so dem begin find dia own independence; some of dem bin come Nigeria but di government don deport dem go back Cameroon.
Another thing we de for inside dis tori UN say Burundi na di saddest kontri for di whole world14th March 2018 Burundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry6th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Na sake of dis im say im no go agree any result from dis 'wayo election' and im advice INEC authorities for Abuja to stop to dey count di votes.
Tekno break law with im 'pole dance' video?
"Di Deputy Chief of Staff for my office tok me say make I contribute to my monthly salary which be twenty five thousand cedis (25,000.00), November salary, give di Burns and Reconstructive Surgery Fund," di President Akufo-Addo reveal.
I dey ask you wit all my heart, make we move forward," di 82-year-old pope tok afta im kneel down finish.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival?
Abayomi say dis wen im dey take questions during im briefing for Covid-19 on Thursday and add say di increase no go be suddenly.
Because they didn’t want to, and now they just talk!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) February 17, 2018 End of Twitter post, 1 Mr Trump also tweet say di FBI fit stop di shooting but di Russia investigation no let dem see road.
Im say di president don perform below expectation, come add say make im honourably "dismount from di horse" to join di league of di country former leaders wey dia "experience, influence, wisdom and outreach fit do good on di side line for di country."
Police move unit go Jos Earlier today, di kontri Inspector General of Police, Ibrahim Idris, bin send more policemen plus two helicopter go Barkin Ladi and Riyom.
E also say dem don arrest three pipo concerning dis kidnapping wey happun.
Donald Trump meet FIFA presido give tori pipo red card
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis na wetin some Nigerians dey tok for Twitter.
dey try reach Nigeria Police make dem tok dia own for di mata.
For evidence wey dey ground, children and adolescent dey half likely to catch coronavirus as adult.
For some side for Buea and Bamenda, school don start small-small, but population think say as de week di go, things dem go fit change and plenty pickin go deh school.
One of im greatest achievements na to work with di UEFA Federation for Europe.
Dem dey accuse Eni and Shell say dem sabi say di moni dem dey pay Nigeria na bribe dem go use am for.
Heard revelation might come from 2017 WAFU Cup in Ghana or 2018 CHAN in Morocco.
"We dey torchlight investment inside all di infrastructure for di kontri like road, rail and power, including investing more inside education.
Madam Buhari announce dis one on Thursday for di presentation of awards to di former and current wives of govnors for Abuja say di change go take place with immediate effect.
Make una know say dis fit cause serious kasala!
Leo Mugabe tell BBC say afta Sunday public ceremony for Harare, dem go carry Robert Mugabe body go im home village of Kutama.
"Proof no bi deh for de claims for de civil parties, but we surprise for de damages, also sentence no be fit bi less dan 10 years, but we no be expect make deh add one more day for de ten years for seka say de charges be bi weak, deh no give proof for any charge for about two years trial", Maitre Assira tok.