text
stringlengths
21
14k
Jaguda pipo use poo-poo paint Burundi opposition office World court dey 'corrupt' - Burundi Skip Twitter post, 1 URGENT: Le Gouvernement de la République du Burundi annonce avec une très grande tristesse le décès inopiné de Son Excellence Pierre Nkurunziza, Président de la République du Burundi, survenu à l’Hôpital du ...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na just for November na im di World Health Organization bring out report say 1 in 10 medical products for developing countries na either low standard or fake.
Wia dis foto come from, Getty Images Di actor sharp-sharp tweet Yusuf directly.
DAAR Communications say na politics make goment destroy dia Abuja building
Odas even say dem go dash am moni to take hold bodi.
Majority of dem dey under two years, wey dia immune system dey weak becos dem no dey chop well so dia body no fit fight back, na wetin di report add.
Colonial masters force plenti Africans to join dem to fight while some Africans volunteer to follow fight.
(@Citrine002) September 28, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Please avoid Polo Gada Big and Rukuba road, stand off between military and the youths there, due to the herds men attack last night.— Jos City (@We_Jostified) September 28, 2018 End of Twitter post, 3 Many shops for Jos don close and pipo dey ...
Another thing we de for inside dis tori How Cameroon love for bush meat dey put animals for danger25th April 2019 Cameroon: Merecin for 'bodi tanap' di fuel black market business for kata beef29th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Me...
According to Nnaemeka, Nigeria na goldmine and if government put di right structure dem for ground, e fit become one of di top economy for di next ten years.
Whether you wear mask or you know wear, e get things wey dem don prove on how you fit take protect yourself and others and dis na maintain your lane, clean your hands, cough or sneeze inside your elbow, and no touch your face.
Her death dey happen just as di 16 days of activism to stop violence against women dey end and e go make di at least eleven case of femicide to happen for Rivers State in six months from July to December.
Another thing we de for inside dis tori Separatist leaders sentence dey make pipo fear for Anglophone schools22nd August 2019 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey d...
Di exercise now go hold for Monday, 23rd November to Friday 4th December, 2020, 8.00 a.m. to 5.00 p.m. daily.
Nigerians jolly for Jollof rice festival
Skip Twitter post, 2 “Whoever said the sky is the limit, doesn’t know about the universe!” Hyped and honored to partner up with a BEAST in the game @puma pic.twitter.com/1RMFyzX21C— Israel Adesanya (@stylebender) September 17, 2020 End of Twitter post, 2 Adesanya deal na both for dress and shoe sponsorship, and e be ...
Another thing we de for inside dis tori Arsene Wenger: Why some Arsenal fans dey compare am to Mugabe8th March 2018 Iraq: How Manchester United dey unite people29th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey...
High Commissioner say make goment for stop for try civilians for military court.
Why Tanzania police wan beat protestors 'like say dem be dog wey loss' 26 April 2018 Wetin we call dis foto, Tanzania pipo no come out do protest for fear say Police go beat dem like dog Streets for Tanzania commercial capital Dar es Salaam empty after police threaten to beat protesters like "dog wey don loss" Demonstr...
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: Federal Court say dem fit cancel im case7th February 2018 Dino Melaye vs Federal Government court case na March 112th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators...
Skip Instagram post, 6 I will be announcing the winner of the #idontlikewhatihate dance challenge today at 9pm Nigerian time.
How Nigerians, odas react to president Buhari visa on arrival for all Africans 12 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians don begin react afta President Muhammadu Buhari announce say dem go begin issue visas at di point of entry into Nigeria, to all pesin wey hold passports of African kontries.
"Di University get power to regulate di students, to punish di students, to demand fees from di students and di time wen dem suppose pay dis fees."
Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem
If to say you begin work since year 1931, you for don almost reach dia level by now.
Mr Joseph Oru tell say im see small pickin for di event.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: How Africa migrants dey help European teams for Russia10th July 2018 World Cup 2018: How Cameroon win World Cup final for France11th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di yo...
“Dem wan find out wetin dey inside sometin and sometimes dem go scatter di tin so instead of to dey beat your pikin e beta to bring am come some wia wey dem go teach am how to channel dat energy learn how to build tins from scratch.” Some Parents of dis coding pikin dem say dem don see big difference for di pikin since...
Many of dem get money for dis trip because dia mama and papa sell family property.
Effiong Asuquo, wey be prosecutor, na im tell court dis one on Wednesday, as police carri di case enta court.
EU final report on Nigeria 2019 election INEC result na confam one - UK goment Inside statement wey Garba Shehu, President Muhammadu Buhari Senior Special Assistant release, Buhari say im administration go work wit kontri pipo and oda sabi pipo to make sure say dem do evritin wey di EU recommend.
Mbaka come draw ear warn di Atiku campaign say dem fit no progress if Alhaji no show for Enugu to sidon do meeting wit am.
'I be ogbonge pesin for newsroom' My papa na teacher and im bin want make one pesin from im family be teacher.
Di three communities wey dem attack na Oganienugwu and Ikende for Dekina Local Government Area and Abejukolo for Omala LGA.
Internet Fraud: Nigeria arrest 25 LAUTECH students for yahoo-yahoo 19 September 2019 Wia dis foto come from, EFCC Nigeria corruption police say dem don gbab 25 university students wey dem suspect say dey do yahoo-yahoo.
Central African boss, Lewis Mudge say good as goment free Maurice Kamto, e mimbas and supporters but say deh no bi first get for arrest dem.
Now e fit join politics fully Pipo for media dey tok say Sanusi go join politics, contest for post wen dem common am as CBN governor.
Bundesliga: Dey suspended until at April 2 for Germany.
Make I thank you as you dey grow Local Talent for music.
As Esmond go pay for gas and water bill early dis month, e come see one notice wey say Dem go cut off di light of anybody wey no pay before 26 December.
Homeless inside Lagos: Di pipo wey dey sleep for under bridge
13,572/month) South Africa - $240 (R 3,500/month) Ghana - $58.11 (GH¢10.65/day) Saudi Arabia - $607 (2,279 SAR /month) Singapore - $839 (1,153 SGD /month) United Arab Emirates - $562 (2,066 AED per month) Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jankara market for Lagos, Nigeria on March 9, 2016 For...
Nigeria: President condole with students wey drown
Another thing we de for inside dis tori L'oreal hijab model don resign on top Israel abuse for social media23rd January 2018 Video, Ibtihaj Muhammad dey show di first Barbie wit hijab26th November 2017 Wetin be dis Hijab palava for Twitter?15th December 2017 Nigeria: Di Hijabis wey dey move Africa tech revolution14th F...
Another thing we de for inside dis tori MMM don close down final-final across di world8th April 2018 Ex-Yahoo boy: My babe dump me after I stop yahoo12th April 2018 Today Tori: Nigerians dey talk as MMM founder die and Ghanaian-American don become Louis Vuitton new creative boss26th March 2018 Bitcoin: Wetin be dis dig...
Just now, Cameroon Covid-19 cases don pass 1000, 42 pipo die, 305 pipo don well eight regions don confirm cases, though Northwest Cameroon nova yet enta de dance since weh Cameroon confirm first case for March 6 Southwest don confirm 11 case.
Although di administration don pay part of am, di subsidy debt wey dey ground still plenti.
Dem make di sculptures from of di titled royal wives or princesses and dem call am Bangwa Queens for di Bangwa land of present-day Lebialem district of Cameroon's South-West region.
Skip Twitter post, 1 rest in peace I never told you how much you inspired me when you were here thank you for existing pic.twitter.com/QU7DR3Ghbw— KANYE WEST (@kanyewest) June 18, 2018 End of Twitter post, 1 Like im life, im music bin get plenti confusion because im jam diferent kain music togeda like punk rock o, hip...
Another thing we de for inside dis tori Ganduje: No be me release dis third video - Jaafar Jaafar31st October 2018 Ganduje Video: Jafaar Jafaar don ready to help Kano lawmakers19th October 2018 Trans Amadi Mosque: Wike say Rivers goment no demolish anything26th August 2019 Ganduje videos make oda senators dey yab me - ...
Asaba na di home of di Royal Niger Company Asaba wey be colonial capital of Southern Nigeria Protectorate na di place wey dem establish di Royal Niger Company, wey colonial pipo set up to do buy and selling to England.
Oga Bourdon, wey also be chief of di Platform to Protect Whistleblowers inside Africa (PPLAAF)- dat na one advocacy group wey dey based in Paris, tok says im client do dis for di sake of public interest.
Wia dis foto come from, AFP On Friday, Moroccan children dey waka go di Great Mosque of Sale near di capital, Rabat, to pray for rain.
Supplementary elections for Kano get k-leg as political thugs dey run tins 23 March 2019 Rerun election wey suppose happun for Kano State never start in over 80 percent of di polling units because of fight between political thugs and election officials wey no show face.
And if President Buhari is serious about the symbolism of June 12, he will put true action to his words.— AYO SOGUNRO (@ayosogunro) June 11, 2018 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 This is the second time within a year that #EndSARS will trend for days.
Charles Nkansah feel sey "dem go win de first match against Benin but dem no fit lift de trophy.
Dis flight attendant fit lose her job like others wey don use play-play get sack letter from work.
Why I lock-up my pikin inside my house car garage for many years See how Nigerians react as singer chop death sentence for blasphemy of di Prophet See how Nigerians react as singer chop death sentence for blasphemy of di Prophet "After yesterday (Sunday) wey police enter our area come rescue Ibrahim, all of us dey shoc...
If you or anyone you know needs support, call Lifeline on 13 11 14. https://t.co/qJDieLMRiN— Scott Morrison (@ScottMorrisonMP) February 19, 2020 End of Twitter post, 1 Federal MP Terri Butler say di mata shake am well-well reach bone.
Di Minister of Labour and Employment, Chris Ngige, say goment discussion wit ASUU go continue next week but dem go decide di exact date today, Friday.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: JAMB don hold pass 100,000 results22nd March 2018 JAMB oga say nobodi hack dia system to steal UTME question28th May 2018 NECO registrar chop suspension for misuse of N25b14th May 2018 JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 Top Tori FG ban FSA...
Best Score Soundtrack For Visual Media Award to Composer(s) for an original score created specifically for, or as a companion to, a current legitimate motion picture, television show or series, video games or other visual media.
Dalic tell tori pipo afta di football game say di team finish di game without injury but wit 'one problem'.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Florence inside Italy, where some Popes don predict say world go end 8.
Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 End of Twitter post, 10 For June 2016, di Lagos State government bin say dem don restructure di N25.3bn credit facility wey local and international lenders bin give dem to buy back di LCC.
Im add say most of di problems from di world come from old people, mostly men, wey siddon ontop positions of power.
Another thing we de for inside dis tori Atiku no dey destine to be president - Oshiomohle28th February 2019 Nigeria Presidential Election Results 2019: France congratulate President Muhammadu Buhari for im re-election28th February 2019 Nigeria Presidential Election 2019: Kukah, Abdulsalami meet Atiku, Osinbajo to cool ...
On Monday nigh tfor Democratic convention, Obama wife, Michelle delivered one heavy speech wey she for attack Trump and call am incompetent.
End of Facebook post, 1 Right now be like di tin over people, Amiduphobia enter demma system as claims be say he get problem for in head inside, so make doctor examine am to be sure say he correct anaa.
Dis don cause pipo for Lagos to scratch head onto how movement go be during di period.
‘I no be clearing agent, e be investigative agencies wey dey clear gov’t appointees of corruption’ – Prez Akufo-Addo
Skip Twitter post, 1 Let me even ask those of you that understand the electoral calendar.
Skip Twitter post, 3 Crown the champ pic.twitter.com/Sf4monpaqs— Francis Ngannou (@francis_ngannou) May 10, 2020 End of Twitter post, 3 Samuel Eto'o Fils, Cameroon and African player of de century celebrate Francis Ngannou.
Na harvest season make snake dey bite people anyhow for di country.
Juliet Mafua from BBC Sport Africa waka go di home of di Dambe warriors for Lagos to experience di ‘ogbonge sport’.
#RevolutionNow Wia dis foto come from, Facebook/Omoyele Sowore Wetin we call dis foto, Omoyele Sowore na former presidential candidate of di Africa Action Congress and publisher of online newspaper Sahara Reporters, From middle of 2019 reach December, Omoyele Sowore mata na im dey for most Naija pipo mouth.
Wetin China promise Nigeria ontop Coronavirus Important tins Nigeria dey do to fight coronavirus Cure neva dey No specific medicines or vaccines dey for dis new virus and antibiotics too no dey work.
hone Xs: 4 new tins wey Apple put for dia new phone 13 September 2018 Wia dis foto come from, Apple Mobile phone giant Apple don release three new tear-rubber phones wey be di iPhone Xs and iPhone Xs Max.
FaceApp: You go fit trust di app with your face?
Dapchi girls: 'True-true we no dey area when e happen for Dapchi'
Oga Ezene still tok say dem don write to di minister in charge of aviation say Nigeria Air no go take-off unless dem pay pensioners dia money wey reach 78 billion naira.
Di main opposition alliance, wey be Rahul Gandhi's Congress party neva tok weda dem go accept di result or not.
"My grandmama go vex well-well if I just stop school now now," she tok.
Lack of borehole for Kano State dey make many pikin die inside well Mansur Abubakar , Kano 30 May 2018 Wetin we call dis foto, Di well wey Zulaiha die inside for Hotoro area of Kano 19 April 2018 na day wey di family of Bashir Hotoro no go ever forget.
More tributes go follow for wia dem born Floyd for North Carolina on Saturday and for Houston on Monday.
Govnors for Nigeria don announce say di only moni wey dem go fit pay na N22,500, wey be N4,500 increase on top di N18,000 wey workers dey collect.
Salah don dey show imself for Premier League for dis season if you compare am to how e bin dey for Chelsea for 2014-15.
Cameroon don gree to host 2021 African Cup of Nations Caf go choose AFCON 2019 hosts for January Dis ban dey come one day afta fans boo Koulibaly as im collect red card for Napoli 1-0 loss against Inter Milan on Wednesday.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Las Vegas police sef don tok say true-true dem investigate di rape mata dat time but dem no see any suspect.
@OfficialPDPNig pic.twitter.com/OcKwrt6HLU— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) December 25, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 This year’s Christmas celebration is unique, in that it marks the last under an oppressive and insensitive administration of President @MBuhari and his dysfunctional @Official...
Nigeria na di last African kontri wey dem declare free from wild polio, afta dem bin account for more than half of all global cases less than ten years ago.
How Gana disturb north-central Nigeria, turn "Most Wanted Criminal" before sojas kill am Garba Shehu petrol price tweet don cause gbas-gbos for social media See di world top universities according to latest rankings Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exerc...
People bin dey expect say di leader, wey don rule Zimbabwe for 37 years now, go announce say im go resign.
Uganda Biodiversity Fund don go dia twitter page dey ask pipo for name wey dem go give di new pikin.
Di one wey common pass na villages and military post dem.
Nigeria finally okay N30,000 minimum wage Foto of child rapist go begin appear for television, website Oga Bala dey reply Nigerian Education minister Adamu Adamu afta e ya on Monday say dem dey plan policy wey go lead to arrest and court case for mama and papa dem wey no gree cari dia pikin for go school for Nigeria .
Jessica Nabongo na di first black woman to visit all 195 kontris for di world
As Waec dey begin 17th see how Nigerian states dey prepare to reopen schools dis week Nigeria goment don tok say Secondary schools fit reopen in August Di Nigeria Centre for Disease Control, NCDC announce three hundred and four new cases wey bring total confam cases to 43,841.
'Richard be my only close friend, where I go start?'
Di election wey dem shift from Saturday 16 February, go now hold on Saturday 23rd February 2019.