text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 4 I rejoice with VP Yemi Osinbajo and thank God for keeping him alive today. |
Another thing we de for inside dis tori Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market3rd May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari1st May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
We create am for meetings, Seminars, events etc.” Di University tok for press release Di University tok give member of public say di oda lecturer wey dey di full documentary go still face suspension and dem go torch light di mata. |
Just drop your comment for here:Link Article Reactions Like Dislike Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Dis attacks dey happen less than one week after President Muhammadu Buhari visit Zamfara for where im do meeting with leaders, traditional rulers and elders and victims of former attacks. |
"Im suppose dey spend time for oda important issues wey dey affect di kontri, especially how e plan to hand over power." |
According to Solomon Aboagye wey be lawmaker for Wheewhee electoral area, tension start when dem kill one boy around one health center for Dwerebeafe. |
Mailafia say, if any bank freeze any account, di owner of di account must "force di bank to tok who give am di oder to freeze di account." |
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Why Buhari commot power from Fashola hand?21st August 2019 VAT to 7.5%: How Nigerians dey react to new Value Added Tax13th September 2019 Kaduna state go pay N30,000 minimum wage from September26th August 2019 Minimum wage in Nigeria: Trade Union threaten fresh strike as Muhammadu Buhari order immediate payment of N30k to junior civil servants17th July 2019 Ministerial List: Buhari don give ministers positions21st August 2019 Why Nigerian Labour Union fit strike again8th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
15 May 2018 Wia dis foto come from, League Management Company Wetin we call dis foto, Lokosa only need 5 more goals to break Mfon Udoh record of 2011 After Nigeria national football team coach Gernot Rohr release im 30-man provisional list of players wey im go carry go 2018 FIFA World Cup for Russia, plenty Nigerian pipo enter social media dey ask about one striker wey dey di list. |
Le'Andria Johnson & Mary Mary, "All In His Pain" The Clark Sisters, "Victory" Best Movie "Bad Boys for Life" "Dolemite Is My Name" "Harriet" "Homecoming: A Film by Beyoncé" "Just Mercy" "Queen & Slim" WINNER Best Actress Angela Bassett Cynthia Erivo Issa Rae WINNER Regina King Tracee Ellis Ross Zendaya Best Actor Billy Porter Eddie Murphy Forest Whitaker Jamie Foxx Michael B. Jordan WINNER Omari Hardwick Young Stars Award Alex Hibbert Asante Blackk Jahi Di'Allo Winston Marsai Martin WINNER Miles Brown Storm Reid Sportswoman of the Year Ajeé Wilson Claressa Shields Coco Gauff Naomi Osaka Serena Williams Simone Biles WINNER Sportsman of the Year Giannis Antetokounmpo Kawhi Leonard LeBron James WINNER Odell Beckham Jr. Patrick Mahomes II Stephen Curry BET HER Award Alicia Keys, "Underdog" Beyoncé ft. Blue Ivy, WizKid & Saint Jhn, "Brown Skin Girl" WINNER Ciara ft. Lupita Nyong'o, Ester Dean, City Girls & La La, "Melanin" Layton Greene, "I Choose" Lizzo ft. Missy Elliott, "Tempo" Rapsody ft. PJ Morgan, "Afeni" Viewer's Choice Award Chris Brown Ft. Drake, "No Guidance" DaBaby, "Bop" Future ft. Drake, "Life Is Good" Megan Thee Stallion ft. Nicki Minaj, "Hot Girl Summer" WINNER Roddy Ricch, "The Box" The Weeknd, "Heartless" Another thing we de for inside dis tori Access Bank: Stamp duty charge and why Access Bank customer service make pipo call out di Nigerian commercial bank29th June 2020 YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around' - Burna Boy27th March 2019 Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Mr Boss Mustapha, wey be Secretary to di Federal Government, talk say dis announcement na result of meeting between senior lawmakers for NASS and State House. |
Na di Federal Ministry of Education, Honourable Commissioners of Education of di 36 states, di Nigerian Union of Teachers, (NUT), di proprietors of private schools, and Chief Executives of examination bodies dem agree on dis decisions today, 27 July afta dem do virtual meeting. |
astor Biodun Fatoyinbo bone panel wey dey investigate rape accuse Gift Andrew Reporter, , Lagos 22 August 2019 Wia dis foto come from, @biodunfatoyinbo/@busoladakolo Wetin we call dis foto, Biodun Fatoyinbo don deny di accuse of rape wey Busola Dakolo sama am Senior pastor of di Common Wealth of Zion Assembly (Coza), Biodun Fatoyinbo, no show face for panel wey dey investigate rape accuse wey dey im head. |
January 1, 2000 Dat na di time wey Y2K bug reign wey be say people believe say all computers for world go quench on December 31, 1999 then di world go end. |
Court bin find di Ex-footballers Efe 46, Stephen 43, and ex-rugby player Bright, 52, guilty and jail dem for fraud for 2017. |
See oda stats wey you need to know Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Manchester United's Paul Pogba with the Europa League trophy Most wins for Europa League (match) 23 Benfica 21 Sevilla 20 Atlético Madrid 18 Valencia 17 Villarreal 13 Chelsea 12 Ajax 12 Liverpool 11 Arsenal 11 Manchester United Most goals scored 68 Benfica 64 Sevilla 64 Valencia 54 Atlético Madrid 50 Villarreal 41 Chelsea 39 Lyon 39 Manchester United 38 Athletic Club 37 Salzburg 37 Sporting CP Biggest win (match) 7-1 Lyon v AZ Alkmaar (23/02/17) 6-0 Valencia v Rapid Wien (18/02/16) 5-0 Man. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Kaduna Teachers don fail Primary 4 test10th October 2017 Nigeria: Teacher don win UN award on top Boko Haram18th September 2017 No be only religion dey make people join Boko Haram and al-Shabab- UNDP7th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di video, wey come from tori pipo TV360 show how fire dey burn buildings Abuja, and pipo dey try run for safety. |
We no know wetin go happen after. |
Wia dis foto come from, Instagram Wetin we call dis foto, Oluga say women don dey get different ideas for how to do business on dia own. |
Fela na musician wey no dey waste time to tok im mind and dat wan make im and goment to kwanta well-well. |
But Dr Nsiah-Asare tell say make everybodi coole dem mind, because "we don alert di health institutions say make dem put more eye put for dis Meningitis; make dem no just treat am like malaria...make dem do Rapid Diagnostic Tests (RBT) for malaria to make sure say no be malaria and then treat every case as meningitis and not otherwise." |
Di press statement which dem release Thursday evening wey Director of Communications Eugene Arhin sign, dem talk say di changes dey take place plus immediate effect. |
Di kontri bin dey wait for news say im don resign. |
Say dat no be wetin im plan. |
- Di ansa dey here Sara wey be nurse for Beirut Clemenceau Medical Center, describe wetin she see for her hospital afta di blast as "like a slaughterhouse, blood dey cover di corridors and di lifts". |
Dis dey come as di federal goment of Nigeria no change mouth about di third mainland bridge repair work wey dem say go begin on 26 July. |
King wey be di oga kpatakpata of di Christian Praying Assembly (CPA) bin go jail for September 26, 2006. |
"Di thing be say Bala na lorry driver and Hauwa dey sell food for dia garage and na dia dem meet come start love but along di line she leave go marry Bello and as Bello sickness start wey many think say e no go make am, Hauwa decide to marry her former lover Bala, so na so di thing be." |
Dis Royal Albert Hall na big concert venue and dem dey do up to 350 shows for there every year. |
Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape |
Lilo and Eric kiss na im many fans see as di real deal on Saturday night sake of say di two don dey fall in love wit each oda inside di TV reality show. |
But di option to go write for oda kontries na difficult one sake of di coronavirus and restrictions to travelling. |
Comedy rap Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Macklemore do rap love song for Okada Comedy rap as di name show na rap music wey funny. |
But e no end for Lagos, as dis kain tori follow for oda parts of di kontri. |
Wia dis foto come from, Other Dis na tins wey Rivers State goment suppose do before di lockdown continue 1. |
For type 2 diabetes, di pancreas no dey produce enough insulin or di hormone no dey work wella. |
Opponents say wetin Shinde do prove say di campaign to make India clean wey PM Narendra Modi and im Bharatiya Janata Party (BJP) dey do, don fail. |
Di situation dey so bad so tey pipo come begin dey use leg trek. |
Another thing we de for inside dis tori Commissioner gatz approve for policewoman to marry for Nigeria8th May 2019 Buhari dey use Police IG joke wen killi-killi dey happun upandan - PDP7th May 2019 Naira Marley, Zlatan Ibile and odas still dey awa hand for yahoo-yahoo - EFCC10th May 2019 Police say 'War' fit happun if you provoke officers for checkpoint6th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
•Morley na di first secretary of Football Association and later, e become dia president. |
Perry latest feem 'A Fall from Grace' open for cinema on 17 January. |
Skip Twitter post, 2 This doesn’t make any sense! |
Another thing we de for inside dis tori Tax: Nigeria wan introduce new VAT, oda taxes - Finance Minister28th March 2019 Nigeria: Tax service FIRS fit punish big oga madam wey no dey pay tax26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But Halima say di vigilante pipo for Kaduna State dey use di work dey exploit dem di carry di power for dia head dey do bad tins. |
Olusegun Aroke aka H-Money organise $1m fraud from prison Court order Invictus Obi to surrender N280m ontop yahoo-yahoo case Onyebuchi tok say im dey into Estate Management, and use both mouth and written statement confess say im dey pose as di CBN Governor with email account: emefilegodwin586@yahoo.com to play im victims. |
Another thing we de for inside dis tori Ibidunni Ighodalo dead: Pastor Ibidun family don do autopsy for her deadi bodi, before her death she share Ibidunni Ighodalo Foundation plans for In Vitro Fertilization wit TY Bello16th June 2020 Ibidunni Ighodalo funeral service: Family and friends say final goodbye to di Pastor of Trinity House Church and Elizabeth R founder20th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"I bin wan vote for di elephant, but I come go vote for di flower by mistake." |
o be Coronavirus, Lassa fever or Ebola, see wetin we sabi about di strange disease wey don kill dozens of pipo for central Nigeria 10 February 2020 New Informate 19 February 2020 Wia dis foto come from, NCDC Nigeria Centre for Disease Control say dem don take test samples from di river wia one strange disease don kill at least 15 pipo for one state inside central part of di kontri. |
Matt Ritchie blast enter net after Dwight Gayle play one sweet backheel pass give am for 65 minutes. |
Chopra na one of Bollywood highest-paid actress, she don win di Miss World pageant for 2000 and don act for more than 50 films for India. |
Nigeria National Assembly bin don invite some service chiefs to come yan wetin dey go wrong for security, but some of dem no show face. |
Nigeria vs Czech Republic: Super Eagles fit do magic with dia last friendly? |
Top people for Africa inside Paradise Papers Bukola Saraki - Nigeria Senate President (2015 - now) Ellen Johnson Sirleaf - Liberia President (2006 - now) Sam Kahamba Kutesa - Uganda Foreign Minister (2005 - now) José Maria Botelho de Vasconcelos - Angola Minister of Petroleum (2008 - now) Sally Kosgei - Former Kenya Minister of Agriculture (2010 - 2013) Another thing we de for inside dis tori #Paradisepapers: How rich people dey dodge tax Queen Elizabeth II, Russia, Canada, DR Congo name dey inside!6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di "nuclear option" na to delete "all products" for "all time". |
Fecafoot - Njie Clinton go explain why e carry woman enter team hotel - Fecafoot 10 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di striker dey play for Olympic Marseille for France Cameroon striker Njie Clinton deh hot water as kontri Football Federation don send di Olympic Marseille player query for seka e behaviour for match against Burkina Faso. |
Asisat Oshoala don join Barcelona FC on Loan 31 January 2019 Wia dis foto come from, TWITTER/fcbERCELONA Nigeria senior women national team player , Asisat Oshoala don join Barcelona football club on loan for ddi beginning of dis year. |
Skip Twitter post, 2 President @realDonaldTrump: "All Americans are united with the Venezuelan people in their righteous struggle for freedom!" |
Chadwick Boseman popular movies to take remember 'Black Panther' hero See Chadwick Boseman 'Black Panther' hero life journey before im die See signs, symptoms & cause of colon cancer wey kill Chadwick Boseman Dem mention some of dem wey include: Di Nigerian Mission property wey dem seize. |
"Our listeners and readers say di porn wey dem dey see online no dey reflect dia experience of pleasure, e no dey represent female pleasure, our desire, or how e dey work." |
Carlo Ancelotti na one of di coach dem people dey try join with di job wey don open now. |
Wetin we call dis foto, Abuja Unity Fountain Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
News from the area be say people dey try remove dead bodi with their bare hands. |
Oga Ikechukwu say im dey di hospital pass one hour before dem tell am make e go back. |
holera outbreak for north east Nigeria don enta yawa as UN drop $2million 25 May 2018 Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Di United Nations don cari $2million give Nigeria to help di kontri battle cholera outbreak for di north east region. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Queen Victoria na im dey throne wen di tradition of boxing up gifts to dey give di poor on Boxing Day bin start Collection money Church dem also play role for di creation of Boxing Day. |
"I believe say dis na di right choice for me after I leave Chelsea," im talk. |
Another thing we de for inside dis tori Video, "I no dey bathe when I dey my period"21st September 2017 100 Women: Di Thai boxer wey dem ban from ring because na woman25th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you28 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Afta she go police on 27 March, dem arrest her headmaster. |
"So e go dey interesting to check dat." |
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone Election: Which APC lose?6th April 2018 Julius Bio enta office as new Sierra Leone presido two hours afta result come out5th April 2018 Why Sierra Leone shut down internet after election1st April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
As water begin pass garri, na so Olive Restaurant begin beg say dem go torchlight di mata. |
Another thing we de for inside dis tori 2017: Correct things wey happen for African football29th December 2017 Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 World Cup 2018: Who no go show for Russia?12th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis report dey wonder how far with fight against corruption wey don dey happen since Buhari enter office. |
Israel believe Jerusalem to be dia capital wey dey "eternal and no fit divide" . |
For example, agreeing to kiss someone no mean say you don gree make dem off your cloth or hug you. |
Di kontri President Reuven Rivlin also chop accuse say im celebrate di Passover wit im grown up daughters. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, President Rajoelina launch Covid Organics wey im say fit cure coronavirus 8. |
Wit de remaining moni, 3000 Ketty take injection as e fall sick, but e late well. |
Pipo wey dey over-speed and transport moto dem, dey cause road accidents pass for di kontri, according to di report. |
Di gunman shoot den injure five officers in di process. |
"We dey beg everybodi to join hand with di police to make sure say we fit manage traffic. |
Na dis kain kwestion many of my padi dey ask me wen Ramadan reach evri year. |
"Ah follow some candidates for dia Facebook live wen deh dey for campaign and e di helep me for discuss with ma friend dem", Tangou Maxwell, student for Soa tell . |
You go fit ask DJ Tom Middleton wey wan comot with album wey go help people to fit sleep wella. |
Bayelsa State commissioner for health, Professor Ebitimitula Nicholas Etebue say dem don carry sample of di virus go World Health Organisation (WHO) laboratory for Dakar, Senegal make dem true-true confam say na monkeypox. |
One na how dis take happen, and how could di officer take use mistake shoot sotey di young lady die. |
Since terror attacks on some Catholic Churches for Burkina Faso, security experts warn Ghana sey make dem make careful sake of e fit spill over enter de country. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di interview wit CNBC Africa, di presenter ask oga Mashaba weda im feel say e need to apologise to Nigeria and oda Africa kontris? |
Which team fit break di six goals record wey Chelsea set for Tuesday? |
Secretary-general Lady Scotland, talk say: "Our member kontris dem go nurture and protect democracy, development and respect for diversity." |
Ka3na to Wathoni - You have no right to call my name like that.. |
Below be regional distribution of de virus for Ghana Greater Accra Region – 6,521 Ashanti Region – 1,799 Western Region – 778 Central Region – 539 Eastern Region – 175 Volta Region – 158 Western North Region – 74 Upper East Region – 42 Oti Region – 38 Northern Region – 37 Upper West Region – 22 Bono East Region – 13 North East Region – 2 Savannah Region – 1 Bono Region – 1 Ahafo Region – 1 Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
"Im for cost reach had it bin e kontinu to score goals but you (United) no need to spend £20m now." |
Wetin we call dis foto, Mwirigi Mama follow am celebrate im election victory; she carry mlk give am, as part of their culture 'Now, young people no go dey fear' As im family join am to celebrate, Mwirigi Mama give am milk to drink. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Palestinian pipo don dey do protest against di new US embassy Thousands of Palestinian pipo gada to do protest around di fence wey separate Israel and di Gaza Strip on Monday. |
Di site say e get some pranks wey fit make small pikin wey watch am begin get emotional palava. |
But... di way still far7th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you41 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
According to wetin SERAP write, dem remind presido Buhari say "Section 61(2) of di Corrupt Practices and Other Related Offences (ICPC) Act also tok say public officers wey don chop accuse of bribery fit face warrant by di office wey get authority for dat kain offence." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.